... @Mpamaegbu fit know since na him dey host elders dia meeting dis week for him house.
🙆 Dis wan go bi meeting without kola and kaikai as everywhere nor stew now.
Person wey eat, break plate, wen hunger com again, im go rememba plate.Meaning: Don't burn bridges once you start having it good. You will need them later. Remain grateful to those who've helped you.
The environment self no dey that healthy for too stew to dey if not I understand how e for be, no be plenty tok but any how sha d creator dey watch us as the gods of our land dey view us with plasma.
I like this your proverb, e resemble this one wey I know,
Proverb : no throway d shoe wey carry u go buy new one.
Meaning: Don't despise humble beginning.
Support PIGIN For Our Local Board...