knowngunman
|
 |
September 20, 2022, 10:27:12 PM |
|
[3]: First timers abeg just introduced yourself so we fit relate weller
Username: Gender State of resident (optional) Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)
Ahh this our God too wonderful I swear. I just land for place and the first thing na to see my people. Hallelujah! Make I follow introduce myself sharp sharp Username; knowngunman Gender: male State of residence: Lagos Skills: shoe maker I beg make una no fear my name at least I no be unknown gun man  make person put me through for this new environment please
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
uchegod-21
|
 |
September 20, 2022, 10:46:07 PM |
|
Ahh this our God too wonderful I swear. I just land for place and the first thing na to see my people. Hallelujah! Make I follow introduce myself sharp sharp Username; knowngunman Gender: male State of residence: Lagos Skills: shoe maker I beg make una no fear my name at least I no be unknown gun man  make person put me through for this new environment please Welcome Knowngunman, thankGod you know say your name get k-leg. There are plenty name wey jakpa where you go chose from answer but na gunman you see to pick. But na your choice, nobody get right to chose wetin you wan answer. But remember say with the present situation of Nigeria and the activities of gunmen everywhere, no single Nigerian go dey happy anytime wey dem see your name. E go remind them the atrocities wey don happen and still deh happen for the country. Another thing be say dem no dey change username, unless u get strong reason to do so.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
knowngunman
|
Welcome Knowngunman, thankGod you know say your name get k-leg. There are plenty name wey jakpa where you go chose from answer but na gunman you see to pick. But na your choice, nobody get right to chose wetin you wan answer. But remember say with the present situation of Nigeria and the activities of gunmen everywhere, no single Nigerian go dey happy anytime wey dem see your name. E go remind them the atrocities wey don happen and still deh happen for the country.
Another thing be say dem no dey change username, unless u get strong reason to do so.
No be wetin you dey reason ooo senior man. The thing wey the gun men dey do us this country too much and our goment dey deceive us say they are unknown. So I use the name to serve as a memory for their activities cux they're known. Nothing is unknown for this country. If you know the reason why I use the name, you fo no blame me. Dem take my better people away from me. I no just fit forget those sheges.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Majestic-milf
|
 |
September 21, 2022, 06:40:52 AM |
|
I been dey see this picture dey trend for social media, but I no get time to read the story behind the picture. Na now wey I get the real gist shaa. Hope say Baba Buhari no dey for the picture. Our Africans dey value dem oyibo while oyibo dey take us anyhow. If say me be Nigerian President or any other African President, na representative I go send. Even for the burial, you fit shock say nobody recognise them.
Africa never dey ready to get independence for real, no be the independence dem write for book.
I go continue dey remember Gadaffi and Mugabe for their firm believe and defence of Afrika.
N/B: Marykeller, you see as I put width for the images and e come small, e fine like that than to cover everywhere .
Buhari no go o, he dey for USA. Na Osinbanjo they send. The story done generate enough talk for twitter, and seriously I cant understand why they have to do that and if they refused to come, you label them . Will Gadafi or Mugabe accept such treatment from the Government especially from ina side of the world? whereas all these people can afford cars that mete their status. Even as he go, dem no show he face for the group of pipo dem pack kip for that bus like sardine or he nor folo dem? We dey talk about regard, I no sure say we afrika no say na insult be dat if not dem for react. We afrika leaders still get the mentality of dependency, if not dis behave by d Whites supoz make dem para turn back. Maybe we presido don too fall im hand for UK nah im gats push vice to go.
|
|
|
|
EarnOnVictor
|
 |
September 21, 2022, 07:22:37 AM |
|
I no believe say state universities dey call off strike too, na university authorities dey loud am, but lecturers no dey answer dem. Make dem go teach d pikin na, e easy?
State Universities they pull out true true oh, and for some of them lectures don start, at least i can speak categorically for my alma mater wey pull out from the strike about two weeks ago, and i still get better friends for there wey don update me say lectures don start small small. You sabi as our Nigerian institutions they na, e no get when them go just pull out from strike come start lectures immediately, they go still gats solve some small internal issues, but wetin they certain be say those we don pull out aren't going back, they will try their best to resolve any issues with their lecturers so school go start fully, students don already they on ground, as house don tire them wella. I know say few schools don comot ASUU strike but not as much as media dey carry am. The IMSU wey cause d lastest tension don come out say dem no dey call am off, say na school PRO sabi wetin e dey talk. The same thing for Gombe state university last month. E dey always be like dis, little school go comot but many still go stay bcos ASUU strong pass each other for schools. I believe say government dey infiltrate universities too to destabilize ASUU and disgrace them.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Davidvictorson
|
 |
September 21, 2022, 08:07:25 AM |
|
NASIMS prepares for full deployment of Batch C2 Npower beneficiaries [/b] As we are hustling here, let's not also forget that the National Social Investment Management System (NASIMS) has kicked-off activities for the full deployment of the Batch C Stream 2 Npower beneficiaries. the Batch C2 Npower beneficiaries' Deployment started on early August 2022 but was slowed by circumstances. If you guys know you are a participant in the Npower scheme and have not been deployed in Batch C stream 1, kindly stay updated and always check your portal. Naija I hail thee. This scam project. Project wey dem dey use siphon tax payers money. Dem wan start another one. I remember 2 years ago when I register, write their yeye aptitude test, upload the required documents. I even get 95 marks for the test. Na so everyday I dey check portal. No show. But my friend wey get the same score with me got called up. Dem talk say make we nor worry say dem go call us. Till today, no show. Naija just dey scatter scatter sha - zero accountability, nobody dey audit or checkmate the excesses of these so called National Social Investment Management System (NASIMS). Is there any beneficiary of this scheme that will say he or she has received their stipend consistently every month since they resumed at their place of primary assignment? I don't think so. Payment is always irregular.
|
|
|
|
Gozie51
|
 |
September 21, 2022, 10:06:33 AM |
|
If you guys know you are a participant in the Npower scheme and have not been deployed in Batch C stream 1, kindly stay updated and always check your portal.
I think say this program suppose run for two years per batch so na how dem want take continue the payment after dem don pack their bags waka after 2023 election. Abi APC still dey think say dem go dey power after election with Tinubu as the presidential candidate? This na another scam in waiting, na wetin dem dey call work and no pay go happen. Although the Npower self dem no dey do anything.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1162
Merit: 1390
|
 |
September 21, 2022, 01:28:47 PM |
|
the Batch C2 Npower beneficiaries' Deployment started on early August 2022 but was slowed by circumstances.
Pipo wey tok dis tin e no do mistake. "Experience is the best teacher". Di beneficiaries 4 di batch A/B go tell u well. Npower na wan of di program wey APC Government take suffer di 9ja youth. Wen Osinbajo was di head of di management team everything was working well, nd wen Buhari come see say Osinbajo dey do di program very well 4 di 9ja youth nai he e go bring dis woman come spoil everything. Oboy come see grammar. Latest, soon, through of stone, close very close, near etc finally nexit till date I don't know where I dey or stand 4 dis nonsense program. NP and covid 19, I no Kno which wan come get word pass. As 4 me I don't know 4 odas, since wen Buhari come enta dis govt I Neva hear any employment 4rom di civil servants perspective. Except di arms forces. Bt Dem don do plenty empowerments. Even di empowerments nothing come out.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2296
Merit: 1341
|
 |
September 21, 2022, 02:49:01 PM |
|
No be wetin you dey reason ooo senior man. The thing wey the gun men dey do us this country too much and our goment dey deceive us say they are unknown. So I use the name to serve as a memory for their activities cux they're known. Nothing is unknown for this country. If you know the reason why I use the name, you fo no blame me. Dem take my better people away from me. I no just fit forget those sheges.
I'm sorry if the high level of insecurity in the country has affected you in one way or another, if you've lost someone or people because of this gun wielding men, then accept my sincere condolences. Having said that, if me i wan talk the truth as e suppose be ehn, your username no they send the right message wey you wan portray for your mind, any user wey see this username fit come get the wrong impression about you, and even if users no go openly tell you, for their mind them fit no wan associate with you in any way possible on the forum, but as you don choose am so nothing much, everything fit still go well, Good Luck in the forum.
|
| .DAKE.GG. | │ | ░░░░░░▄█████▄ ▄█████████████████▄ ██░░░░░░░░░░░░░░░██░░▄██▄ ██░░▀▀█░▀▀█░▀▀█░░██░░████ ██░░░█▀░░█▀░░█▀░░██░░░██ ██░░░░░░░░░░░░░░░██░░░██ ███████████████████░░░██ ▀█████████████████▀░░░██ █████▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████▄▄▄██ █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████▀▀▀▀ ░█████████████████ ░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | | | .NEXT LEVEL CASINO & SLOTS. | | | ░░░░░░░░░▄▄▄▄▄▄ ░░░░████████▀▀▀▀ ░░░░██░▀░██░████████▄▄▄▄ ░░░░███▄███░█░░█████████ ░░░░░█████░█████████████ ░░░░░▀████░█████▀░█████ ▄▄▄▄▄░███░░███▀░░░░████ █▄█▄█░░██░███▄░░░░░▄██▀ █▄█▄█░░▀▀░▀████▄░▄████ ▄▄░░░░█████░██████████ ░▄▄▀░░██▄██░▀▀▀▀█████ ░░░░█░▀▀▀▀▀ | │ | | | │ | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cryptomultiplier
|
 |
September 21, 2022, 05:44:13 PM |
|
Welcome to this board @knowngunman, your name be like bullseye o. Just try dey make regular posts as your contribution so as to rank up. Onto the Npower matter wey I dey read so, the irregularities of the APC lead government dey to blame as it concern this matter. Shey because say election don dey corner, that na why them wan use this as distraction take disburse money to youths so as to waive their mind from whom they intend to vote for. Abi no be the same scheme wey almost Nigerian youth register for, wey after 2 or 3 payment they stop the thing. Make them investigate the board of directors wey they in charge of this program because them no they talk the real matter of the intention of the program. As for Asuu, eastern division get strong head wella o. Whatin IMSU they do na because of the suffer wey both state and federal chapters of the same Asuu they cause. Make federal government introduce crypto programs wey we the youths go benefit from in the long run, no be all this things fall apart program wey them they use scam us everytime.
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
September 21, 2022, 08:32:42 PM |
|
Wetin una go call this level of insults to our African Presidents?   For the Queen's Funeral: President Biden Arrives at Buckingham Palace with em Presidential Armoured Convoy While African President wey come for the burial Were Blocked and Convey inside a Bus. What a shame and letdown give Africans at large. See as our Africa Presidents take d laugh for inside bus. But if una for their for Africa now you for see the number of escorts wey dem go carry d patrol Dis tin an pure racism, see as dem disgrace dem 4 God sek, and if them no go now, them go talk say them no go. Me I sha blem dem wey carry dem selves go d burial, and most of dem get issues wey dem never resolve 4 dir countries. This one go also serve as lesson to dem, mek dem de always mind dir business, anything wey no concern blak mek dem avoid white people.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
uchegod-21
|
 |
September 21, 2022, 09:11:00 PM |
|
Welcome Knowngunman, thankGod you know say your name get k-leg. There are plenty name wey jakpa where you go chose from answer but na gunman you see to pick. But na your choice, nobody get right to chose wetin you wan answer. But remember say with the present situation of Nigeria and the activities of gunmen everywhere, no single Nigerian go dey happy anytime wey dem see your name. E go remind them the atrocities wey don happen and still deh happen for the country.
Another thing be say dem no dey change username, unless u get strong reason to do so.
No be wetin you dey reason ooo senior man. The thing wey the gun men dey do us this country too much and our goment dey deceive us say they are unknown. So I use the name to serve as a memory for their activities cux they're known. Nothing is unknown for this country. If you know the reason why I use the name, you fo no blame me. Dem take my better people away from me. I no just fit forget those sheges. Na now I understand why you chose the name and e be like say dem don wound part wey pain you. Take heart brother, dis country we dey live on it's own na risk we dey take. For you to wake up everyday dey alive na testimony. But e no go dey like this for ever, God go expose the wrong people wey dey keep this country like this for their individual gains. The momentum among the youths don dey gather, e no go too tey e go happen and all of us go liberate and smile at last. Make things wey pass no too dey drag you back baba.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Mr.right85
|
 |
September 21, 2022, 09:26:39 PM |
|
Wetin una go call this level of insults to our African Presidents?   For the Queen's Funeral: President Biden Arrives at Buckingham Palace with em Presidential Armoured Convoy While African President wey come for the burial Were Blocked and Convey inside a Bus. What a shame and letdown give Africans at large. See as our Africa Presidents take d laugh for inside bus. But if una for their for Africa now you for see the number of escorts wey dem go carry d patrol Dis foto way dem upload lik dis touch me no b smal. As I jst see d tori way dem yarn follow, my mind jst spoil. Imagine hw dem cari dey treat our no.1, our 001 4 d African nations dem. Nations way dey enrich dem, nations way dem colonise nd still we dey pay dem tribute 2 dey use build dere civilization while, we dey rot 4 our side. D worst part con b say, dese men dem dey smile 4 d camera, dey cruise 4 bus wen na dem 4 dey waka d red carpet. Na beta falling of hand Britain do us, treat us wthout regard. Dem 4 jst turn d visit 2 vacation, go chill 4 one hotel 4 d England. Imagine say na Gaddafi, e no 4 role like dis na!
|
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 826
Merit: 30
|
 |
September 21, 2022, 10:05:27 PM |
|
Pipo wey tok dis tin e no do mistake. "Experience is the best teacher". Di beneficiaries 4 di batch A/B go tell u well. Npower na wan of di program wey APC Government take suffer di 9ja youth. Wen Osinbajo was di head of di management team everything was working well, nd wen Buhari come see say Osinbajo dey do di program very well 4 di 9ja youth nai he e go bring dis woman come spoil everything. Oboy come see grammar. Latest, soon, through of stone, close very close, near etc finally nexit till date I don't know where I dey or stand 4 dis nonsense program. NP and covid 19, I no Kno which wan come get word pass. As 4 me I don't know 4 odas, since wen Buhari come enta dis govt I Neva hear any employment 4rom di civil servants perspective. Except di arms forces. Bt Dem don do plenty empowerments. Even di empowerments nothing come out.
I no even know weda to laugh or cry over this your talk. Like say the woman get agenda on top this Npower. Na so so new stories every day. Imagine batch C¹ dey receive June/July stipend for inside September oooo I no just know how Buhari and entire people for this administration dey take reason. Some time I dey think whether Buhari no fit just fire some of his cabinets. Smh
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1162
Merit: 1390
|
 |
September 21, 2022, 10:12:49 PM |
|
Dose who r interested go apply 4 dis wan 2. Mostly di specific states that are stated on di site. U can not apply if u no dey day state. Na di site bi dis, enter next read all di instructions 4b u enter or register. If ur state is not on di list please leave it. Di na state by state. Some states e don close, some e dey open now while some go open next month. Na di site bi dis https://portal.tmax.ng Na di state we dey available 4 now. If ur own e no dey make u leave am oo.  Na onli dis kind of things nai APC govt come Sabi but Dem no dey do am well since dis programs r not permanent jobs but temporary wey e no get carry weight.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
knowngunman
|
 |
September 21, 2022, 10:18:07 PM |
|
Na now I understand why you chose the name and e be like say dem don wound part wey pain you. Take heart brother, dis country we dey live on it's own na risk we dey take. For you to wake up everyday dey alive na testimony. But e no go dey like this for ever, God go expose the wrong people wey dey keep this country like this for their individual gains. The momentum among the youths don dey gather, e no go too tey e go happen and all of us go liberate and smile at last. Make things wey pass no too dey drag you back baba.
Thank you sir, @coyster and the rest for your kind words. I believe we go do the right thing for this coming election. This is the chance for us the youths. Either we make it right or e go worse pass like this which me sef say God forbid. So concerning the Npower stuff wey una dey talk, na just opportunity wey Buhari create for some people to milk the nation's wealth and nothing like empowerment for the youth. Make everybody use his sense this time biko we Don go above their 30k abi how much sef
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Adbitco
|
 |
September 22, 2022, 08:15:48 AM |
|
Dem wan start another one. I remember 2 years ago when I register, write their yeye aptitude test, upload the required documents. I even get 95 marks for the test. Na so everyday I dey check portal. No show. But my friend wey get the same score with me got called up. Dem talk say make we nor worry say dem go call us. Till today, no show.
See my brother ehh i noticed something about this Npower of a thing, there are some specific field they required most and if you don't apply in those one then you have a lesser chance to be called. N-teach, N-Gric is the most common they are calling people. Omo I applied 2018/19, on N-Tech and i wrote their exams as you said online but have never been contacted it was from there someone told me i would have applied on N-Teach as a Primary school teacher they mostly got called after all exams have been carried out.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 826
Merit: 30
|
 |
September 22, 2022, 08:35:48 AM Last edit: September 22, 2022, 08:48:11 AM by Yawa2020 |
|
No be wetin you dey reason ooo senior man. The thing wey the gun men dey do us this country too much and our goment dey deceive us say they are unknown. So I use the name to serve as a memory for their activities cux they're known. Nothing is unknown for this country. If you know the reason why I use the name, you fo no blame me. Dem take my better people away from me. I no just fit forget those sheges.
Make I no lie you brother, your name scared me too as I see am but hearing your explanation I understand your point now. We pray the country go soon better for us all sortey we go forget the activities of this known gun men wey government say dem be unknown. Sorry bro My people I greet una special, even though e done tey were I talk for here, I the read all the comments and replies for here so e no mean say I no dey around at all. For our new members I join others to welcome una, and to every other thing like the Queen of England funeral and how African leaders were treated I follow una reason the matter. One thing were dey draw us back for Africa and this country na bad leadership which gave birth to corruption it has eaten deep into some of our political leaders so much that their innovative capacity is dead to corruption, imagine an aspirant to the office of the President not being able to provide his primary school certificate which is a prerequisite for the office his is vying for and his successor also being inconsistent with dates and figures.  Note I no come to criticize or campaign for any aspirants and as a matter of fact, I don't belong to any political party but am a verified Nigerian who analyzes events according to facts as presented. Bros abeg no vex but delete this thing. The reply is not in any way making sense at all. That guy just showcase him mumu. So una never see where wife dey senior husband before? Does that mean dem marry before dem born the husband?  I just dey laugh the guy and you wey Repost this thing here. It simply means that he senior his wife by 8 years and not that he marry her for 8 years abeg.
I no be Tinubu supporter but make we no allow hatred to talk mumu things abeg. Make we use our head. I be labour party coordinator for my ward sef.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
 |
September 22, 2022, 02:12:17 PM |
|
My people I greet una special, even though e done tey were I talk for here, I the read all the comments and replies for here so e no mean say I no dey around at all. For our new members I join others to welcome una, and to every other thing like the Queen of England funeral and how African leaders were treated I follow una reason the matter. One thing were dey draw us back for Africa and this country na bad leadership which gave birth to corruption it has eaten deep into some of our political leaders so much that their innovative capacity is dead to corruption, imagine an aspirant to the office of the President not being able to provide his primary school certificate which is a prerequisite for the office his is vying for and his successor also being inconsistent with dates and figures.  Note I no come to criticize or campaign for any aspirants and as a matter of fact, I don't belong to any political party but am a verified Nigerian who analyzes events according to facts as presented. Nah true you talk as e take consan d corruption we contri dey face becos if we dey honest to awasef, if say we gree corruption leave us, since d tym we gain independence, we for don become reputable contri wey fit compete with the West becos God rili bless us with enof natural resources to take beta we contri E no b new tin say som of we lidas dem no fit present certificate but dem dey claim say dem go school oh. E no shock me. And as for the tweeter wey reply that post, e for check well be4 him respond becos nah him actually dey at fault.
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
September 22, 2022, 03:19:24 PM |
|
Note I no come to criticize or campaign for any aspirants and as a matter of fact, I don't belong to any political party but am a verified Nigerian who analyzes events according to facts as presented.
U no need to support any political party b4 u go talk truth 4 dis country. We all know say na deceive we de deceive our selves, this politicians de after their selfish interests, na why dem de lie just to get dat seat. just imagine d kind money wey dem de spend 4 campaign, where dem wan get d money back? E mean say once dem win, na payback time because de most get d money wey dem spend for campaign. we need to be wise and vote 4 our right.