Yawa2020
Member
Offline
Activity: 798
Merit: 30
|
|
September 24, 2022, 10:28:17 PM |
|
Thanks boss. Make I introduce myself well; Username: Shaddyblinkz Gender: Male State of resident: Abuja Skills: Freelance writer Mentor: CryptopreneurBrainboss (Though I still dey see others work wei dey motivate me)
Welcome brother. Na home you dey here feel free to relate anything wey no too clear for you with our senior men here. I for like say may you try read some forum rules for proper guidance but e be like say you Don familiar with the forum already base on say you Sabi how to quote properly. Goodluck
|
|
|
|
Chilwell
|
|
September 25, 2022, 06:30:44 AM |
|
Thanks boss. Make I introduce myself well; Username: Shaddyblinkz Gender: Male State of resident: Abuja Skills: Freelance writer Mentor: CryptopreneurBrainboss (Though I still dey see others work wei dey motivate me)
Bro I dey welcome you in even though I nava dey long for forum I dey welcome you. When I joined I think say I late wen I no quickly know the bitcointalk.org but as I see you now I dey motivated now once again you are welcome to the land of knowledge.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
uchegod-21
|
|
September 25, 2022, 11:09:23 AM |
|
Politics of the country is of national interest and everyone needs to take it very seriously. We Nigerians are at a very critical point in our political situation. yes there is no historic event happening just yet, but I say this because the intelligence and resolve of the citizens of Nigeria is transforming and the era we are now is an era where enough is enough.
Senior man, make I no lie you, I give Nigerians just this last election, if nothing happen, I go commot my hand and mind for anything wey concern government and politicians. See I no go even read or listen political news again. I go just dey totally apolitical. This one don pass enough is enough. Year in year out people like Atiku, Wike, Tinubu go dey use dollars dey buy and bribe their way out and yet nobody go dey prosecuted. Just few days ago Wike talk how PDP chairman collect bribe for billion. You know wetin be billion abi? We don commot for million bribing and corruption. Na for millions of dollars or zillions of Naira. Chei we don finish o...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Sandra_hakeem
|
|
September 25, 2022, 01:00:10 PM |
|
@shaddyblinkz You're dormant -- or prolly -- way too slow to have made only 2 post since February, that's appalling!
Anyways, I'm welcoming you but , not as a newbie' ; I mean, you've been stuck in there for too long ☹️ Maybe you'll have to keep it together and figure things out for yourself. Cheers,
Sandra 👩🦱
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Frankolala
|
|
September 25, 2022, 08:42:34 PM |
|
Politics of the country is of national interest and everyone needs to take it very seriously. We Nigerians are at a very critical point in our political situation. yes there is no historic event happening just yet, but I say this because the intelligence and resolve of the citizens of Nigeria is transforming and the era we are now is an era where enough is enough.
Senior man, make I no lie you, I give Nigerians just this last election, if nothing happen, I go commot my hand and mind for anything wey concern government and politicians. See I no go even read or listen political news again. I go just dey totally apolitical. This one don pass enough is enough. Year in year out people like Atiku, Wike, Tinubu go dey use dollars dey buy and bribe their way out and yet nobody go dey prosecuted. Just few days ago Wike talk how PDP chairman collect bribe for billion. You know wetin be billion abi? We don commot for million bribing and corruption. Na for millions of dollars or zillions of Naira. Chei we don finish o... Nigeria politicians their own Dom too much self so so bribe bribe,the country self the corruption too much. These old men wey dey lead us so, me I no see any good thing wey them get for head to offer Nigeria,na only to thief our money,oppress us ,intimidate us and give us false hope dem sabi. Nigeria need to see say nothing them get to offer. Its is high time we the youth use one voice tell this old men say na we get the country no be them again since them time don pass and take the country from their hand by voting for Peter Obi,if not our suffer still plenty and e must affect our children if we no use our head now o.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
September 26, 2022, 12:22:38 AM |
|
I greet everybody here oh....As I Come across this board I don see plenty things wey many of una don accomplish. That na why I humble myself come una side as per senior men to learn from each and everyone of una. As of now I be smaller (brand new) so I wan make una help me grow for this forum make I no loose guard. I dey ready to learn cos I really wan earn.😌 Ahbeg make una take me under una wings
You dey highly welcome shaddyblinkz. Here na our naija board, so just feel lyk say you dey home already. Anything wey you wan ask drop am here and our people here go help you answer your question. But as beginner wey you be com join dis forum, make you go through dis board well Beginners and Help “ https://bitcointalk.org/index.php?board=39.0” make you read the rules for posting for dis forum so dat you go dey more guided. You dey welcome once again. Thanks boss, e dey really feel like home already. I don dey navigate my way there like this. Thanks once more I greet everybody here oh....As I Come across this board I don see plenty things wey many of una don accomplish. That na why I humble myself come una side as per senior men to learn from each and everyone of una. As of now I be smaller (brand new) so I wan make una help me grow for this forum make I no loose guard. I dey ready to learn cos I really wan earn.😌 Ahbeg make una take me under una wings
U dey welcome, u go tok ur state, lga, and community probably ur Village nd weti u dey do need can do. Wow tell u 2 come here, I mean ur mentor in di forum so di pesen go dey guide u. Finally 4rom Mai side make u go read di rules wella for beginners & help board. Thanks boss. Make I introduce myself well; Username: Shaddyblinkz Gender: Male State of resident: Abuja Skills: Freelance writer Mentor: CryptopreneurBrainboss (Though I still dey see others work wei dey motivate me) Welcome bro, I see the reception wey you don get. E suppose be motivation for you to keep up and contribute with better posts wey get talking points. You will enjoy creating contents here as we enjoy reading it. Just do your best and you go rank up with the benefits wey follow.
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
Davidvictorson
|
|
September 26, 2022, 06:32:04 AM |
|
Senior man, make I no lie you, I give Nigerians just this last election, if nothing happen, I go commot my hand and mind for anything wey concern government and politicians. See I no go even read or listen political news again. I go just dey totally apolitical.
This one don pass enough is enough. Year in year out people like Atiku, Wike, Tinubu go dey use dollars dey buy and bribe their way out and yet nobody go dey prosecuted. Just few days ago Wike talk how PDP chairman collect bribe for billion. You know wetin be billion abi? We don commot for million bribing and corruption. Na for millions of dollars or zillions of Naira. Chei we don finish o...
Urchman no be only dey this boat like this o. All the younglings wey dey we naija wey don comot body for this election feel this way too, I nor go lie you. Shey you see the crowd wey show face for Abuja for Peter ObI 1 Million march nor be say dem nor get wetin to do but dem don put body. And if anything sup wey be say na baba emilokan, or Baba Atiku come win I nor go fit even fathom wetin go happen. But until then sha, we must keep hope alive.
Right now sef the small thing wey dey bother me be say - nor be to follow do 1 million march o. Shey the 1 million "marchers" don collect PVC?
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
September 26, 2022, 07:06:09 AM |
|
Senior man, make I no lie you, I give Nigerians just this last election, if nothing happen, I go commot my hand and mind for anything wey concern government and politicians. See I no go even read or listen political news again. I go just dey totally apolitical.
This one don pass enough is enough. Year in year out people like Atiku, Wike, Tinubu go dey use dollars dey buy and bribe their way out and yet nobody go dey prosecuted. Just few days ago Wike talk how PDP chairman collect bribe for billion. You know wetin be billion abi? We don commot for million bribing and corruption. Na for millions of dollars or zillions of Naira. Chei we don finish o...
You no go too blame them shah, Davido na em don open their eye with en constant noise of 30BG. E don make the sound common and we naija boys them don too dey collect million for the street way be say, the money nor get weight again, lol... No mind me shah, I just dey talk but, na real matter you dey talk shah. The thing be say, you no fit live for the naija and you still nor reason the political matter. The voltage this 2023 too much and e go dey very disappointing if e turn out say, na the formal system still playout. Right now sef the small thing wey dey bother me be say - nor be to follow do 1 million march o. Shey the 1 million "marchers" don collect PVC?
This one funny me but, na the legit you yarn like this so o. Because, na where all the difference go come. You know say, nobody dey worry anybody during rallies and political campaigns matter but na for the election ground way be say, we dey see some kind kartakarta but, the matter be say, betta no go waka con find you for your house, na you go come out to con change things.
|
|
|
|
cryptalogic
Jr. Member
Offline
Activity: 43
Merit: 1
|
|
September 26, 2022, 09:21:52 AM |
|
Senior man, make I no lie you, I give Nigerians just this last election, if nothing happen, I go commot my hand and mind for anything wey concern government and politicians. See I no go even read or listen political news again. I go just dey totally apolitical.
This one don pass enough is enough. Year in year out people like Atiku, Wike, Tinubu go dey use dollars dey buy and bribe their way out and yet nobody go dey prosecuted. Just few days ago Wike talk how PDP chairman collect bribe for billion. You know wetin be billion abi? We don commot for million bribing and corruption. Na for millions of dollars or zillions of Naira. Chei we don finish o...
Urchman no be only dey this boat like this o. All the younglings wey dey we naija wey don comot body for this election feel this way too, I nor go lie you. Shey you see the crowd wey show face for Abuja for Peter ObI 1 Million march nor be say dem nor get wetin to do but dem don put body. And if anything sup wey be say na baba emilokan, or Baba Atiku come win I nor go fit even fathom wetin go happen. But until then sha, we must keep hope alive.
Right now sef the small thing wey dey bother me be say - nor be to follow do 1 million march o. Shey the 1 million "marchers" don collect PVC? True true the 1million march ppl fit no get pvc at all, na just street carnival dem de do so where you fit get fresh banny
|
|
|
|
cryptalogic
Jr. Member
Offline
Activity: 43
Merit: 1
|
|
September 26, 2022, 09:39:33 AM |
|
Make i fes greet my oga dem for here, i no too sabi say naija get forum for here, i say make i do forum search with the keyword naija, na so i take land for here..
When i be come here newly i no sabi road for here, everywhere just de look like something weh i no understand, na so i take leave here ooo, but thank God say i don see my ppl for here.
Hope una go accept me for here
|
|
|
|
Gozie51
|
|
September 26, 2022, 01:31:00 PM |
|
Senior man, make I no lie you, I give Nigerians just this last election, if nothing happen, I go commot my hand and mind for anything wey concern government and politicians. See I no go even read or listen political news again. I go just dey totally apolitical.
You say ?.... My guy forget naija matter. Na wrong leader we don dey get since shortly after republic and, the time after coup wey come lead to biafran war. For Nigeria history, no be today wey ynash don dey back na. In fact since wey dem take discover oil for naija, na im every unit begin fight to dey on top and if Nigeria still dey operate this system of monidemocracy, na the same thing go still dey happen. Those our old musicians song na about the ills in Nigerian government na, so no be today wey the matter don be like this oo.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
September 26, 2022, 02:03:17 PM |
|
That is lemme get it correctly you still have interest in our Nigerian politics? Well to inform you, i have totally just zeroed my mind anything about politics and nothing is working with politics i can say all killing kidnapping and all manners of atrocities comes from politics why, because is the easiest way to make wealth in Nigeria the worst part is that they don't care about their citizens how they live or not, they loots our funds convert them to dollar and spend in dollars making our currencies to be devalued paying workers, teacher and health worker peanuts while they made away with the rest and you expect me to put my eyes in politics to listen to their superstitious stories, no way! My only hope is Peter Obi and i have to vote him for the betterment of our country.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
September 26, 2022, 07:45:01 PM |
|
Right now sef the small thing wey dey bother me be say - nor be to follow do 1 million march o. Shey the 1 million "marchers" don collect PVC?
We don pass this stage for this our movement for a better Nigeria through Peter Obi, when PVC registration been they go on, sensitization on the matter choke, and quite a lot of people even put their own resources together to ensure say people get their PVC, and if you go they honest ehn, you go know say Obi supporters come out wella come collect their PVC's, so we don pass this discussion at this stage, make we no use this one worry/distract ourselves, now na the time to continue to they tell people say make them vote for person wey fit bring hope to this failed nation, now no be the time for PVC talk, the registration don close, so people wey no get no be our concern again, make we work with the people wey get, na so the matter be.
|
|
|
|
EarnOnVictor
|
|
September 27, 2022, 07:34:26 AM |
|
Right now sef the small thing wey dey bother me be say - nor be to follow do 1 million march o. Shey the 1 million "marchers" don collect PVC?
We don pass this stage for this our movement for a better Nigeria through Peter Obi, when PVC registration been they go on, sensitization on the matter choke, and quite a lot of people even put their own resources together to ensure say people get their PVC, and if you go they honest ehn, you go know say Obi supporters come out wella come collect their PVC's, so we don pass this discussion at this stage, make we no use this one worry/distract ourselves, now na the time to continue to they tell people say make them vote for person wey fit bring hope to this failed nation, now no be the time for PVC talk, the registration don close, so people wey no get no be our concern again, make we work with the people wey get, na so the matter be. D 1 million marchers na to test popularity and create awareness, e no bad at all. Full campaign go soon start but e no stop d marching, na part of d gimmicks. But u get point for the PVC part, as many dey rant dey say dem tired as Naija be, shey dem ready 4 d real change, shey dem get their PVC? As I dey now, I dey ready but INEC disenfranchise me as dem no let me register as dem close am months b4 d stipulated 90 days b4 election by law. E pain me as I dey busy 4 registration time. I no leave am 4 there, I dey do my low-key campaign 4 my south-east candidate despite be say I no come from d region. I dey tell any aboki I see 4 road say na im fit do am, and dem dey dey happy bcos dem self want beta change.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1359
|
|
September 27, 2022, 08:16:44 AM |
|
Right now sef the small thing wey dey bother me be say - nor be to follow do 1 million march o. Shey the 1 million "marchers" don collect PVC?
We don pass this stage for this our movement for a better Nigeria through Peter Obi, when PVC registration been they go on, sensitization on the matter choke, and quite a lot of people even put their own resources together to ensure say people get their PVC, and if you go they honest ehn, you go know say Obi supporters come out wella come collect their PVC's, so we don pass this discussion at this stage, make we no use this one worry/distract ourselves, now na the time to continue to they tell people say make them vote for person wey fit bring hope to this failed nation, now no be the time for PVC talk, the registration don close, so people wey no get no be our concern again, make we work with the people wey get, na so the matter be. D 1 million marchers na to test popularity and create awareness, e no bad at all. Full campaign go soon start but e no stop d marching, na part of d gimmicks. But u get point for the PVC part, as many dey rant dey say dem tired as Naija be, shey dem ready 4 d real change, shey dem get their PVC? As I dey now, I dey ready but INEC disenfranchise me as dem no let me register as dem close am months b4 d stipulated 90 days b4 election by law. E pain me as I dey busy 4 registration time. I no leave am 4 there, I dey do my low-key campaign 4 my south-east candidate despite be say I no come from d region. I dey tell any aboki I see 4 road say na im fit do am, and dem dey dey happy bcos dem self want beta change. D 1 million man marched edey really gud 4 d precampaign test of di main campaign and di way I see di thin e make sense well well. Na 2moro nai di main campaign dey start. As 4 me campaign in Nigeria as 4 now is nothing but na cacophony. Even Peter Obi go fit promised heaven and Earth bt if im do Dem b4 I go know say he really do weti he tok, I go vote Obi bt I no dey depend on am. Now di question wey pipo dey ask. Weti u dey expect 4rom dis political campaign 4rom di candidates. Make u tok am now. Weti u won make Obi tok nd do afta di election. Bcos na weti im tok nai we go expect make I'm do. As me I no wan hear weti Atiku nd Tinubu go tok sef.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
cryptalogic
Jr. Member
Offline
Activity: 43
Merit: 1
|
|
September 27, 2022, 09:54:09 AM |
|
Poor Peter Obi. Man just wanted to try his luck in the presidential race. But Nigerians took it personal! Now he must be president by fire by force.
He didn't see it coming!
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
September 27, 2022, 09:57:28 AM |
|
I greet everybody here oh....As I Come across this board I don see plenty things wey many of una don accomplish. That na why I humble myself come una side as per senior men to learn from each and everyone of una. As of now I be smaller (brand new) so I wan make una help me grow for this forum make I no loose guard. I dey ready to learn cos I really wan earn.😌 Ahbeg make una take me under una wings
I welcome you specially and I like the pattern wey you take come here, as e be say no be yesterday or today wey you enter forum I believe say you dom observe one or two rules wey dey guide us for forum and also here because knowing those things go help you so that you no go fall hands even as person wey just dey come. Apart from knowing the rules I go encourage you to read more and ask questions instead of responding to things wey you no really understand and lastly put eyes well for beginners and help so that you go feet learn and get answers wey you dey find faster. As you dom locate here wey we dey your growth no go waste time and as naija people no dey carry last you no go carry last too.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
September 27, 2022, 10:38:20 AM |
|
I no leave am 4 there, I dey do my low-key campaign 4 my south-east candidate despite be say I no come from d region. I dey tell any aboki I see 4 road say na im fit do am, and dem dey dey happy bcos dem self want beta change.
You they try wella, i doff my hat for you, na this kind thing we wan they hear, even me sev ehn, e go hard make i hold discussion with person now make i no mention Peter Obi put for the matter, person must not do too much to campaign for change, in your own little way just they try reason people wey you they come across on a daily, especially if na people wey you just meet for the first time. Tbh, i never understand why any youth no go support this movement, i think say na all of us don tire for bad governance, time don come for us to change our situation, and i they pray say make this opportunity no pass us by.
|
|
|
|
Awwal08
Member
Offline
Activity: 980
Merit: 13
Axioma Holding - Axioma Pay Crypto Card
|
|
September 27, 2022, 12:10:36 PM |
|
Poor Peter Obi. Man just wanted to try his luck in the presidential race. But Nigerians took it personal! Now he must be president by fire by force.
He didn't see it coming!
Oga mi well done noo here wen u see so na learn we dey learn no be this kind matter we dey discuss. What you will do be say make us follow you put obi for d president by tell us watin him fit do becos 9ja need better person now, convince us make we support am. politics no be by fighting Pls take note.
|
|
|
|
RockBell
|
|
September 27, 2022, 01:40:32 PM |
|
Nigeria politicians their own Dom too much self so so bribe bribe,the country self the corruption too much. These old men wey dey lead us so, me I no see any good thing wey them get for head to offer Nigeria,na only to thief our money,oppress us ,intimidate us and give us false hope dem sabi. Nigeria need to see say nothing them get to offer. Its is high time we the youth use one voice tell this old men say na we get the country no be them again since them time don pass and take the country from their hand by voting for Peter Obi,if not our suffer still plenty and e must affect our children if we no use our head now o. well spoken bro this old men don take advantage of so many times and little to deliver see this current party no agender just embezzlement thats all they care about see loan wey nigeria they owe other countries , corruption have eaten deep inside us since after independence we they practice democracy but no freedom of speech , our politicians are cruel and selfish, we don get another opportunity to choose who we want , please lets come out and vote this 2023, even if na bike i climb i they always protest enough is enough abeg make we vote the right person we done tire and make we back am up with prayers.GOD go help.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
|