CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
March 17, 2019, 08:18:10 PM Last edit: October 28, 2023, 06:08:38 PM by CryptopreneurBrainboss Merited by Smartvirus (10), uchegod-21 (5), Agbe (5), Zlantann (5), GiftedMAN (5), Igebotz (3), 1miau (2), SatoPrincess (2), Sharon121212 (2), d5000 (1), YOSHIE (1), Coyster (1), Becky666 (1), rachael9385 (1), Out of mind (1) |
|
Dis new thread dey self moderated to prevent spam and scam like activities. I promise say I no go misuse am, e go only come into use when na for the betterment of the community.
To avoid newbie welcome thread spam, use this thread use introduced yourself. Ma people I greet una oh, this thread wey I create like dis na for we to come together and welcome every newbies from naija wey join us for this board. No shy here oh, just dey free discuss everything wey you get for mind for here, if you get any questions we dey for your mind, just ask. Make we just try our best to obey every forum rules read; Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem) by Igehhh NOTE:[1]: No go dey trade with another person you just meet for here unless you trust them and all trade related transaction, carry am go Marketplace board and child boards for transparency. [2]: Official language Pidgin & English. [3]: First timers (All newbies) abeg just introduced yourself so we fit relate weller - Username:
- Gender (optional)
- Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)
Note: This thread now serve the purpose of welcoming new members to the boards as all assistance and questions can be asked here. Avoid discussing off topic discussion or they'll be deleted. Only welcome users, guide them, answer their questions etc on this thread. Thread will be updated regularly and improved as new things are implemented.[/list]
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
March 17, 2019, 08:24:34 PM Last edit: October 28, 2023, 06:10:18 PM by CryptopreneurBrainboss |
|
Username: CryptopreneurBrainboss Gender: Male Skills: Signature, Bounty, Community and Customer service management.My experience so far on this forum is great, I have come to understand if you follow forum rules you'll be fine and when it comes to merits just keep on producing quality post in the best way you can and in no time the merits will start coming in their numbers. Hoping to hear from you guys soon.
|
|
|
|
Becky666
|
Username: Becky666 Country and state of resident: Nigeria/Abuja FCT Developing Skills: Training on BBCODE to become forum signature designer and Assistance Campaign Manager.
Although as a new member on the forum, i have tried to be forum rules abiding(Official rules and the Unofficial rules). So far so good, i had some good times reading around the forum to acquire more knowledge; base on the new technology(Blockchain Technology). Sometime reading through forum members post i get astonish on their replies to questions and contributions, those guyzs gat talent. Make e no b say na oly me dey here oo, i b EDO pinki.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
March 22, 2019, 06:31:36 AM |
|
Make e no b say na oly me dey here oo, i b EDO pinki.
Na movement somethin, no worry for na everybody dey somewhere else dey hustle. make we see how e go be. Welcome.
News are spreading that PaxfulNG is suspending accounts belonging to Nigeria therefore if you are using their services you're advise to transfer your coins to a more secure wallet especially if you're not ok with KYCs. Link: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5122338
|
|
|
|
Becky666
|
|
March 24, 2019, 05:27:50 PM |
|
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi? I Neva get account wit dem shial but 4 dis 2 happen no b good tin at all. One day we go get our freedom from dise oyibos or sengbenstical black. Una wey dey front, make una clear d road well 4 we wey dey una back, 2gether we go make Africa gra8t again.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
March 24, 2019, 06:20:56 PM Last edit: March 24, 2019, 08:00:39 PM by CryptopreneurBrainboss |
|
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?
u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.
|
|
|
|
Becky666
|
|
March 25, 2019, 08:56:16 PM |
|
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?
I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders. Guy, dat jorney no b small tin shaa; 4rm newbie 2 snr. member. Pple l9k u b my inspiration on d forum nd will ensure 2 sustain it till d end. Somtin wey dey fear me pass on d forum b sey some pple get merit 4 post wey e no be gud 2 get merit on but i will not b discourage by dem. U dey represent us wella my guy, but many oders dey hide dere face 4rm be know as Nigeria or even other Africa countries.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
April 17, 2019, 09:56:01 AM |
|
Username: Mpamaegbu Country and State of Residence: Nigeria/Imo, Owerri Skills: Freelance Writer, Crypto Enthusiast & Fx Trader
It's a good feeling to know that there are lots of my compatriots here in this forum who are proving themselves worthy of emulation. I duff my hat for you, OP. You better pass Amaechi and Wiki put together. I actually stumbled unto cryptocurrency in 2017 through a Bitcoin & Swisscoin advert I heard on a Port Harcourt radio - Nigeriainfo 92.3FM. I googled that for a week and then landed in this forum. So good so far. I got to this thread when I traced the merit you gave me on a topic I started here https://bitcointalk.org/index.php?topic=5107528.msg49639304#msg49639304Naija, I hail o! We shall keep the flag flying and show the rest of the world that there are truly good people in Naija.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
Becky666
|
|
April 17, 2019, 03:56:04 PM |
|
~~~ Naija, I hail o! We shall keep the flag flying and show the rest of the world that there are truly good people in Naija.
As much as i thought alongside with CryptopreneurBrainboss that, many are hiding, here you come; A very welcome from me to you. ~~. I evny you guys but I don't say that often. You guys have a board were you can hangout, discuss issue affecting your kinds and render assistance in terms of knowledgeable idea to help each meanwhile my country man are lost in the forum. Tried bring them together through a handout thread (wasn't successful). But they prefer hiding under anonymous to avoid falling victim of abuse for the clean ones and others for their selfish agenda.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
April 17, 2019, 07:51:04 PM |
|
d struggle no start 2day oh, I been get idea 2 request 4 board but i reason am say as I no kw who my people be make I calm down until you come start dat thread dat period. Dat time I dey full member rank, so no fit start thread for dis board na e make I ask you dat period if u fit create thread. 4rm dis thread if our people cooperate wella, we fit mobilize ourself Request for official board then everywhere go stew. Welcome brotherly, make we just organized ourselves wella because all eyes dey on us. Any small mistake fit cus u ur account. (One_Love)
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
April 18, 2019, 06:57:15 AM |
|
~~~ Naija, I hail o! We shall keep the flag flying and show the rest of the world that there are truly good people in Naija.
As much as i thought alongside with CryptopreneurBrainboss that, many are hiding, here you come; A very welcome from me to you. Your username sef na wa Well, I nor sure sey dem dey hide actually. Wetin persin wan hide for na? E fit be sey dem nor even know sey something like this thread dey here. May be with time more people go join us. But remember sey introverts too dey here. They will always keep to themselves.
OP, may be we go begin track those people we suspect to be our Naija peeps and send them pms so they can know what we are doing on this thread. Abi how you want am?
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
Becky666
|
|
April 18, 2019, 09:01:59 PM |

OP, may be we go begin track those people we suspect to be our Naija peeps and send them pms so they can know what we are doing on this thread. Abi how you want am? Na so e b bros. I no sey na d figures u dey luk at 666. No tink am at all becus i no b artichrist Ur suggestion b gud shiaa but mak we tak am as whu like mak him/her join us here or remain Oyibo wey dem dey claim. We are movi d ministry 2 d permanent site. Una wey dey front i celebrate una wel wel, mak water no feelish 4rm una cup nd Hungry no go worry road wen una dey waka in d name of Osanobua. I Just dey start my career here small small as i don change my campaign signature which i myself produce for myself as a new self made Member rank on d forum. Till den wey i go reach full Member, i go change am again. [center][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.msg50205374#msg50205374] ||▄▀|| African bitcointalk community hangout ||▄▀|| [/url] [url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5109224.120/] |▄▄▄▄ The used of Bitcoin in Africa ▄▄▄▄▄|[/url] [url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=2154185.0/] |▄▄▄▄▄ List of African Bitcoin & Cryptocurrency businesses / services ▄▄▄▄▄|[/url] [url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.msg50205374#msg50205374] AFRICAN MAKE UNA JOIN US! ▄▄▄▄▄▄▄▄[/url][/center]
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
April 19, 2019, 05:21:40 PM Last edit: April 19, 2019, 07:25:01 PM by CryptopreneurBrainboss |
|
OP, may be we go begin track those people we suspect to be our Naija peeps and send them pms so they can know what we are doing on this thread. Abi how you want am?
Good idea you're free to do so but no force anybody, as I go like make this thread dey spam free and avoid people creating alt account so we noticed them as our brothers and start begging us for merit {I have been getting dat alot}. The main reason I do dat signature campaign dat period na to attract our brothers. the traget na Africa as a whole as only Nigeria no go fit get voice to demand for a board.
|
|
|
|
Yourhomeboy
Member
Offline
Activity: 174
Merit: 15
|
|
April 22, 2019, 06:00:31 AM Last edit: May 21, 2020, 12:23:20 PM by Yourhomeboy |
|
Username: Yourhomeboy Country: Nigeria Skills: freelancer, Smm, SMS verifications.
I'm a fresh member of this forum, I appreciate the creation of this thread as I have not been catching fun in the forum. But as em the be now, I don see my brothers at least my mind don settle. I just need small tips wey I fit use get merits, which kind threads wey I go the open, wey go catch people eyes thanks all man
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
April 23, 2019, 09:55:46 AM |
|
Welcome on board, Yourhomeboy. Well, we go like know what part of Naija wey you dey to start with. Concerning Merit, I believe the koko be for you to make posts wey you believe someone go read and e go help the person resolve one situation or the other. Just be yourself (post anywhere you like) and with time the merit go dey drop. Meta and the Bitcoin technical support sections are good places in addition because na there the big boys here dey like gather.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
Becky666
|
|
April 23, 2019, 02:04:49 PM |

Bros, na d fear wey me particula dey fear 4 d forum; say if i go 2 meta, dey go hurt me down; either d big group side or d small group, u know dem. Also, person tell me sey, meta section na 4 big boyzs who kno how 2 do politics, and sometin wey i dey fear again b sey, tagging start from dere, so, am afraid 2 go dere. See me now, i don dey grow smal smal 4rm Newbie to Member bros BrainBoss don tell me 2 b careful d way i dey go about attack becus dem de big boyzs fit do me strong tin nd i hear dat tin 2 times. We know sey meta na 4 attack while i go con go dere 2 risk my account? Make Yourhomeboy start 4rm were i dey get my little fair share 4 now, wey b Beginner section nd him no go regret aam at all.
Yourhomeboy welcome 2 d forum were rules nd regulations work 4 all. I see u 4 service section wit ur service, pls make u dey very careful becus here no b like Naija ooo.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
April 23, 2019, 08:25:08 PM |
|
Bros, na d fear wey me particula dey fear 4 d forum; say if i go 2 meta, dey go hurt me down; either d big group side or d small group, u know dem. Also, person tell me sey, meta section na 4 big boyzs who kno how 2 do politics, and sometin wey i dey fear again b sey, tagging start from dere, so, am afraid 2 go dere.
Becky, your fear is reasonable. I used to avoid that section too. But nor be as I think am na so e be. If to say I start there immediately wey dem introduce that Merit stuff I for really get many merits because na there dem dey pack merit give people. Well, e nor be like that there like before but dem still dey try. The only thing be sey dem don form kparakpo there na. Make Yourhomeboy start 4rm were i dey get my little fair share 4 now, wey b Beginner section nd him no go regret aam at all.
Yourhomeboy welcome 2 d forum were rules nd regulations work 4 all. I see u 4 service section wit ur service, pls make u dey very careful becus here no b like Naija ooo.
Make una nor use fear stay here o. E go mean sey una go ever dey intimidated and that won't be good for una learning and growth here. The only thing be sey make una dey respectful and no accuse anyone falsely.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
April 24, 2019, 05:39:19 AM Merited by Dragonfund (1) |
|
d only sure way to recieve merit na to produce extremely quality post irrespective of d board wey you dey based den u go come get merit fans wey go find u go any board wey u dey to merit u. anoda tin people never understand na to build ur rep for one particular board. I don recieve merit 4rm all d boards I done comment from even altcoin boards check statistics and guess what that meta board self never give me merit reach beginner and help board. Just choose where u feel say u go dey comfortable & build your reputation 4rm der. no go dey waka around they find merit e go just make ur post dey desperate. If u don write taya nobody give u merit and you feel say you deserve am apply for any merit giveway thread. Also note, the moment you start to dey progress ur village people go start to dey use d alt of jealous people dey attack u (check my trust) but no worry as far you clean, you no get issue. no fear anybody always speak ur mind but never buy unnecessary market.
|
|
|
|
James_CRYPTOSTAR.MONEY
Newbie
Offline
Activity: 26
Merit: 2
|
|
May 03, 2019, 08:14:13 AM |
|
Hello I am new to this thread. I live in London not Africa but crypto is a global movement and I believe it has more potential for good or harm in Africa than anywhere else. https://cryptostar.money/country/world/africa/ lists 185 crypto businesses in Africa. It is my website and welcome any advice or feedback you can give me.
|
|
|
|
d5000
Legendary
Offline
Activity: 4088
Merit: 7479
Decentralization Maximalist
|
|
May 03, 2019, 11:32:09 PM |
|
Hello I am new to this thread. I live in London not Africa but crypto is a global movement and I believe it has more potential for good or harm in Africa than anywhere else. https://cryptostar.money/country/world/africa/ lists 185 crypto businesses in Africa. It is my website and welcome any advice or feedback you can give me. Cool site! I have created a thread with a list of Bitcoin service providers in African countries (I see it is already linked to in the OP). I will investigate at your site what businesses can be included in my list. I linked to Cryptostar in the OP there, so people can search in an up-to-date business directory. If someone knows other directories of African crypto businesses, be welcome to post them there!
|
|
|
|
|