Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 28, 2020, 02:21:50 PM |
|
@ Josefjix and Gozie51. You talk sense, I have it for mind make I create writeup for Africa ATMs. Only 1 ATM dey Nigeria, so to make it Africa generally na sense. Make I dey wait for other comments but I think all go suggest this too.
You sabi sey dem nor dey use mirror look wristwatch na. E go better to give the thread a wider coverage with the African umbrella to make am attract more posters since na only one ATM dey owa country as e bi na. Na my own contribution be that for this matta. But where the BTC ATM dey for Naija? Lagos or Abj?BTW, who see wetin that my darling Curio do a few hours ago? For those of una wey buy Cartesi, make una nor panic as e bi now sey e don drop shikini Satoshi. Na the effect of the last bounty distribution cause am wey dem distribute on July 23. Look for any angle to buy more. Na better coin be that. Also, I dey observe that ETN for better buy. All these coins dem be use-case coins.
|
|
|
|
nelson4lov
|
|
July 28, 2020, 05:25:18 PM Merited by GeorgeJohn (2) |
|
Although, gain go dey there, many people will buy ether not knowing how the reward thing dey work but this go increase ether price and very possible ether could be driven to $500 in price or more presumably.
About the minimum amount to hold to participate for staking, I believe say them go reduce am prior to the release and if them no release am, staking pools were go dey to cater for people wey no get up to the minimum. ETH 2.0 na the biggest update, yet for their ecosystem. The price fit reach $1000. ETH all time high back in 2017 na $1400. I dey feel say e go reach am. But where the BTC ATM dey for Naija? Lagos or Abj?
BTW, who see wetin that my darling Curio do a few hours ago? For those of una wey buy Cartesi, make una nor panic as e bi now sey e don drop shikini Satoshi.
Curio never dey my watch list. Na that Cartesi wey I miss yesterday na pain me. The coin no too dump, I hesitate to buy thinking say e go go lower. But where the BTC ATM dey for Naija? Lagos or Abj?
The ATM dey lagos. Na one lounge and bar like that. Them even consider installing more ATMs across the country. But that fit be for 2020.
Omo, in light of the recent Bitcoin run and price growth. Abeg is it safe to say another bull run don come? Yesterday run mad.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
July 28, 2020, 07:42:50 PM |
|
But where the BTC ATM dey for Naija? Lagos or Abj?
Yes, @nelson4lov dey correct. I got included all details in the thread. who see wetin that my darling Curio do a few hours ago?
Curio makes sense, since yesterday when he got to $1, the coin dey drop to $0.8 back to $1, that name good profit. But I dey fear because curio drop na big loss but it mainly $1 price. About the minimum amount to hold to participate for staking, I believe say them go reduce am prior to the release and if them no release am, staking pools were go dey to cater for people wey no get up to the minimum.
I believe that, possibly staking pool go result.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 28, 2020, 08:59:07 PM |
|
The ATM dey lagos. Na one lounge and bar like that. Them even consider installing more ATMs across the country. But that fit be for 2020.
Guy, you confuse me for here. Shebi na 2020 wey dey already like this na abi na political 2020 you dey refer to here? 😏😏
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
July 29, 2020, 04:03:41 PM |
|
Brother, you all dey good and helping, I dey thank for your contribution toward Africa bitcoin ATM I posted few minutes back. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5265432.new#newCheck it out, if deserved corrections, please do.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Alobo Realer
Member
Offline
Activity: 127
Merit: 12
|
|
July 29, 2020, 07:24:34 PM |
|
For those of una wey buy Cartesi, make una nor panic as e bi now sey e don drop shikini Satoshi. Na the effect of the last bounty distribution cause am wey dem distribute on July 23. Look for any angle to buy more. Na better coin be that.
Na how the matter the take play be that. As e fall like this many people go run go sell the small them get make all for no lost. Last last na who get that business oriented mind; patient and believe go laugh last, I see future for that coin too, e go raise as I de take eye see am so...
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 29, 2020, 07:34:30 PM |
|
For those of una wey buy Cartesi, make una nor panic as e bi now sey e don drop shikini Satoshi. Na the effect of the last bounty distribution cause am wey dem distribute on July 23. Look for any angle to buy more. Na better coin be that.
Na how the matter the take play be that. As e fall like this many people go run go sell the small them get make all for no lost. Last last na who get that business oriented mind; patient and believe go laugh last, I see future for that coin too, e go raise as I de take eye see am so... Na true. Like me now I bin sell that yesterday but I don rebuy am today with extra tokens to show for it. If you see any opening sey any utility coin wey you dey hold wan fall, na to sharperly sell am and then wait for the weak hands to follow dump. Una sabi sey some people go just begin run for streets once dem see other people dey run without knowing wetin dey pursue dem, ba? 😂😂 Then as a guyman wey you be, just smile and then quickly buy am back to add more to your hodlings. Na so the parole dey be oh but you gat to be very careful sha. Otherwise, you fit sell and not be able to buy back and then the cruise go leave you behind.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
July 29, 2020, 08:20:30 PM |
|
As we day reason altcoin matter make we try day very careful, because this Na crytocurrency e fit good today come go somehow the next day. And pls make we advice those way one here, imagine somebody telling me the only way person fit buy ethereum Na through FORSAGE, our knowledge fit save those way one be saved,
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
July 29, 2020, 09:23:06 PM |
|
As we day reason altcoin matter make we try day very careful, because this Na crytocurrency e fit good today come go somehow the next day. And pls make we advice those way one here, imagine somebody telling me the only way person fit buy ethereum Na through FORSAGE, our knowledge fit save those way one be saved,
Those people wey dey carry Foresage matter put for head like gala and lacasera for traffic no too Sabi anything about cryptocurrencies. The only word wey dem dey use deceive dummies like themselves na Smarth contract. I dey laugh Thier mumu anytime I come across them sha. Dem recently introduce another one dey dey call Lionshare.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
July 30, 2020, 07:00:46 AM |
|
As we day reason altcoin matter make we try day very careful, because this Na crytocurrency e fit good today come go somehow the next day. And pls make we advice those way one here, imagine somebody telling me the only way person fit buy ethereum Na through FORSAGE, our knowledge fit save those way one be saved,
I dey tell people sey Forsage na ponzi scheme because na pyramid e bi. Any scheme wey get to pay you only wen you bring person enter their cult without a product to sell na ponzi. E nor just be any MLM (Multi Level Marketing), na pure ponzi and e fit collapse at any time. But I sabi one big crypto and Forex trader for PHC wey dem dey call Jesam, (Brainboss fit sabi am as na im area) dey promote this Forsage. Abeg, make una avoid that Forsage thing.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
July 30, 2020, 10:36:59 PM |
|
imagine somebody telling me the only way person fit buy ethereum Na through FORSAGE, our knowledge fit save those way one be saved,
Good for bringing this up, but for here I no think anyone go fall for scam, btt don teach us how we go dey smart and avoid scammers. But for people wey no dey this forum, ignorance dey their body. I join one group for telegram, for less than 5 minutes, one idiot come add me telling me about trading, the scammers dey tell me say na 24 hours return, that one even dey beyond ignorance if falled for, na greed.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
GeorgeJohn
|
|
July 31, 2020, 07:41:16 PM Last edit: August 01, 2020, 05:49:12 PM by GeorgeJohn |
|
Please everybody join me am celebrate my membership in the forum because I never believe that I will become a member in bitcointalk community. Today I'm member and is a remarkable thing to me because I fined it difficult to get a membership merit that lead as a member. Is now I realized the proverbs that says "a journey of thousands miles started with a step" so therefore I need everyone support because I'm proud of myself as a son of Africa
Una greetings ooh Are dey celebrate today ooh Because are done become member For our forum wey everybody wey dey inside Dey talkf for the betterment of bitcoin.
My people make una dey help oooh make Our brothers them dey grow well for here Were we dey together. Biko make una follow dey celebrate my New rank today. Omoh I salute everybody again.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 01, 2020, 01:17:43 PM |
|
@ GeorgeJohn, I dey happy say you rank up, more power to your elbow. My people make una dey help oooh make Our brothers them dey grow well for here Were we dey together. Biko make una follow dey celebrate my New rank today. Omoh I salute everybody again.
You dey right, but the thing dey under condition, some people for other countries dey even sell merit, I met a guy on cryptotalk wey tell me this. We Naija no dey like that, and the condition be say you go post quality and authentic posts, your brother go see the posts. But, if someone no post good, that na sorry o, no merit for such people, even if the person na from my state person, I no care. Make we post good and make others know how important Naija dey for this forum and we go dey rank up step by step.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 01, 2020, 04:53:34 PM |
|
Please everybody join me am celebrate my membership in the forum because I never believe that I will become a member in bitcointalk community.
The thing sweet your belle come make you compose poem on top the matta sef 🤗. E reach, nor be small thing. Shebi I tell you sey na small small. Before you know wetin dey happen, you too don knack am enter the next one. Make you jollificate and continue to dey post well.
|
|
|
|
Lordhermes
|
|
August 01, 2020, 06:09:27 PM |
|
You dey right, but the thing dey under condition, some people for other countries dey even sell merit, I met a guy on cryptotalk wey tell me this. We Naija no dey like that, and the condition be say you go post quality and authentic posts, your brother go see the posts. But, if someone no post good, that na sorry o, no merit for such people, even if the person na from my state person, I no care.
Make we post good and make others know how important Naija dey for this forum and we go dey rank up step by step.
@Charles-Tim I swear down, this thing wey you talk even make sense pass, I don enter other board see how them play with merit like water. Wetin fear me be say post wey no reach 8 words get 4 merits, e con be say the racism too happen for here, na waya for Oyibo oh. Make we try sabi ourself at least I sabi every naija wey don show head for here. @GeorgeJohn, the only condition na to make quality posts, as Charles Tim talk am. Congratulations on your new rank, e goes well as you celebrate with cartel roots. Keep it up.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 02, 2020, 08:11:18 AM |
|
Abeg, do-do men and women way group up for here I dey hail una o. Happy new month and Sunday to all of una. How e dey be for una side na? Hope say everything dey go jejely. No wayo shah! Abeg, to keep up with English for the whole section of the forum no easy. Me I go like make we loosen up for here. I no say everybody no dey here pigin for here but, the plenty people way hear and understand am, make we promote am, pigin na our culture and that's what Africa is mostly about. Plus, promoting our unique African culture go bring us closer as per the unity. African culture way sweet wella! Na our own small community be this o, na we dey here, so make we dey like say na our land be this. No plenty big big grammar for here. Loosen up, give me correct pigin way go make me laff. No be say, you no go make your point o, or pass message with better English for the rest way no understand pigin to follow up but, you go use your head and promote the vernacular abi mother tongue once-once. Abeg, if you sabi the pigin wella, make una follow me yan for here abeg, pigin-english sweet o. Abi the plenty comedy for we country no be when them use pigin direct am na em you dey enjoy am. Ah-ah! Too much English wan kill person for this forum. I dey see say some people dey run am already and I dey enjoy una, I no go lie. Na for people way still dey hide am to burst out o. Give me the wazobia, na so I like am, raw and original. Make we level up for here abeg. I Preach One Africa, I Rep Africa, Ur Official 9Ja Guy.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
August 02, 2020, 03:59:19 PM |

Lol... Guy, you self ehn. All these your epistle never pass those englishians own Came down, you meet us for this thread. We dey holam tight. Nothing mege. Onwe hu Ihe mega ayin. Nothing dey bite where you sleep.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 02, 2020, 09:46:15 PM |
|
Came down, you meet us for this thread. We dey holam tight. Nothing mege. Onwe hu Ihe mega ayin. Nothing dey bite where you sleep. [/quote]
Na the matter o, you na correct guy. You know how e dey be na
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 02, 2020, 10:41:45 PM |
|
to keep up with English for the whole section of the forum no easy.
Make I no lie you, you be my brother, you go need to make the English boards no tire you. The progress wey dey here na the results of our works for the English boards as we never get local board. The more we dey post the more the merit, the more the rank, make we Naija dey strong to the extent we go get our btt official local board.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 03, 2020, 08:57:49 AM |
|
Make I no lie you, you be my brother, you go need to make the English boards no tire you. The progress wey dey here na the results of our works for the English boards as we never get local board. The more we dey post the more the merit, the more the rank, make we Naija dey strong to the extent we go get our btt official local board. My hands dey up for you Charli-boy. E be like you na guy man way know what's sup. E goes well. E dey give me joy say men like this dey the forum. Tuale for BrainBoss, at least, small-small we don dey know ourselve and e go surely help us see road wella.
|
|
|
|
|