Alobo Realer
Member
Offline
Activity: 127
Merit: 12
|
|
August 03, 2020, 09:27:21 AM |
|
The trick na be say instead of to patronize the ponzi, I buy the coin. Ethereum get future oh make I just highlight am. If any coin fit reach bitcoin (four/five digit price) while bitcoin increase more na ethereum especially as this der upgrade dey come
The very day BrainBoss talk this thing I been no get much money to buy Ethereum, but I try my best convinced my friend with tangible reason why Ethereum go fit increase price soon, him see my reason legit come drop money take buy 1 eth, now him the smile with the price. Na why I wan thank am personally and to every other person for una contribution and suggestions, our growth for this forum na the love we get for each other be the fertilizer. I throw Salute for all of una
|
|
|
|
GeorgeJohn
|
|
August 03, 2020, 11:05:00 AM |
|
Una thank you ooh for una support and advice for my new level wey i celebrate,are thank everybody wey encourage me and those wey no encourage me very well because is not easy oooh. My brothers una do well very much, I don't really know how are go thank una again, but na God wey dey heaven go bless una very well to achieve una dreams.
I say God make bless everybody for me.
|
█████████████████████████ ████████▀▀████▀▀█▀▀██████ █████▀████▄▄▄▄██████▀████ ███▀███▄████████▄████▀███ ██▀███████████████████▀██ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██▄███████████████▀▀▄▄███ ███▄███▀████████▀███▄████ █████▄████▀▀▀▀████▄██████ ████████▄▄████▄▄█████████ █████████████████████████ | BitList | | █▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ . REAL-TIME DATA TRACKING CURATED BY THE COMMUNITY . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄█ | | List #kycfree Websites |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 04, 2020, 04:53:20 AM |
|
Me I go like make we loosen up for here. I no say everybody no dey here pigin for here but, the plenty people way hear and understand am, make we promote am, pigin na our culture and that's what Africa is mostly about.
I sabi sey all man wey dey hear dey knack pidgin here. Na the parole for this owa local board be dat, except sey fit to yarn sey wen we started. But now, all man na official pidgin 🤡 The more we dey post the more the merit, the more the rank, make we Naija dey strong to the extent we go get our btt official local board.
Na cooperation dey make rice boil full pot, na so owa old people for village dey talk.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
|
|
August 05, 2020, 11:55:58 AM |
|
Na cooperation dey make rice boil full pot, na so owa old people for village dey talk.
This your adage eh, meaning full am I swear. E goes well broda.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
August 05, 2020, 12:45:39 PM |
|
The trick na be say instead of to patronize the ponzi, I buy the coin. Ethereum get future oh make I just highlight am. If any coin fit reach bitcoin (four/five digit price) while bitcoin increase more na ethereum especially as this der upgrade dey come
The very day BrainBoss talk this thing I been no get much money to buy Ethereum, but I try my best convinced my friend with tangible reason why Ethereum go fit increase price soon, him see my reason legit come drop money take buy 1 eth, now him the smile with the price. Na why I wan thank am personally and to every other person for una contribution and suggestions, our growth for this forum na the love we get for each other be the fertilizer. I throw Salute for all of una Na im be say I go just try hodl my very small fraction of etheruem wey I get from bounty tight just like monkey hold the branch of tree tight Etheruem dey really tell us say na im be numba 2 for the crypto parole. I remember litecoin too back then wey dey follow etheruem bumpa to bumpa. Litecoin dey $58 as I dey write, e be like say im own time dey come just say na bitcoin dey overshadow am big time
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 05, 2020, 04:23:21 PM |
|
If anyone get free cash or fit sacrifice dem lunch, make una go buy ESH sharp sharp o. E get something wey oga dem dey cook for the coin head. Current price be around $0.08 and supply dey less than 14m. Gbanga!
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5190
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 05, 2020, 09:40:35 PM |
|
If anyone get free cash or fit sacrifice dem lunch, make una go buy ESH sharp sharp o. E get something wey oga dem dey cook for the coin head. Current price be around $0.08 and supply dey less than 14m. Gbanga!
The coin na switch, I just go analyze ham small and see no prospect for the coin for now but I can dey wrong. But na so one coin wey I think no go get prospect increase this year pass the price I could not think of. I believe you brother, but you fit give us more info wey go dey convincing.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 06, 2020, 06:32:38 AM |
|
If anyone get free cash or fit sacrifice dem lunch, make una go buy ESH sharp sharp o. E get something wey oga dem dey cook for the coin head. Current price be around $0.08 and supply dey less than 14m. Gbanga!
The coin na switch, I just go analyze ham small and see no prospect for the coin for now but I can dey wrong. But na so one coin wey I think no go get prospect increase this year pass the price I could not think of. I believe you brother, but you fit give us more info wey go dey convincing. ESH na project wey I bin dey follow right from 2018 till date. Dat na to show us sey crypto nor be get rich quick syndrome per sey as many noobs dey think. Waiting na the true colour of dis game oh. Almost two years for cooler, until dem fork McAfee GHOST in May and price come get big dada o from less than 2cents to $2.4+. Price come crash after that. Now, the koko be sey the ESH team dey try wan decrease total supply by burning the ones not in supply yet. Una sabi sey burning dey increase scarcity and price, abi? Na dat angle me I dey take look am from but I hope the thing go wait enter next week sha so I can pack more. Anybody wey im lever nor too carry am fit wait till dem announce burning proper. I go come here still tell una and den una fit buy.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 06, 2020, 06:36:27 AM |
|
If anyone get free cash or fit sacrifice dem lunch, make una go buy ESH sharp sharp o. E get something wey oga dem dey cook for the coin head. Current price be around $0.08 and supply dey less than 14m. Gbanga!
The coin na switch, I just go analyze ham small and see no prospect for the coin for now but I can dey wrong. But na so one coin wey I think no go get prospect increase this year pass the price I could not think of. I believe you brother, but you fit give us more info wey go dey convincing. Sure sometimes e dey happen like dat, u go see coin u talk say na trash but in the next coming weeks e dun rise die. The truth be say most time those projects na actually trashed but big boys dun pump am to decieve gullible users so dey fit cashout for their head. Just use ur number six, if you miss anycoin wey u been believe say na trash just lock up go research on anoda coins as they plenty for d market. Make una calm down for alts for now, and stack bitcoin and ethereum plus some other big altcoins, like ripple them because dat's where the energy dey flow go. The market na stage by stage and the best well to follow am na understand wetin dey sup for the market for e every movement. Una well-done oh and good morning.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 06, 2020, 07:02:02 AM |
|
Make una calm down for alts for now, and stack bitcoin and ethereum plus some other big altcoins, like ripple them because dat's where the energy dey flow go.
Brainboss, make I nor lie you XRP na the last coin wey I dey even look im side. I nor get a single Ripple as I dey type this thing. The big supply wey enter billions dey discourage me from buying it. Although the news wey dey come out from the coin head dey great and e suppose make the coin rise well but nor be wetin we dey see. If half of the news for Ripple concerning the collabo wey im dey do with other multinationals happen with ETH, my broda Ethereum go hit the roof one time, even pass Bitcoin. Anyway, I go chook eye for that Ripple now for this weekend make I see whether I go fit buy one.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
Gozie51
|
|
August 06, 2020, 11:25:01 AM Last edit: August 06, 2020, 12:37:12 PM by Gozie51 |
|
Make una calm down for alts for now, and stack bitcoin and ethereum plus some other big altcoins, like ripple them because dat's where the energy dey flow go.
Brainboss, make I nor lie you XRP na the last coin wey I dey even look im side. I nor get a single Ripple as I dey type this thing. The big supply wey enter billions dey discourage me from buying it. Although the news wey dey come out from the coin head dey great and e suppose make the coin rise well but nor be wetin we dey see. If half of the news for Ripple concerning the collabo wey im dey do with other multinationals happen with ETH, my broda Ethereum go hit the roof one time, even pass Bitcoin. Anyway, I go chook eye for that Ripple now for this weekend make I see whether I go fit buy one. For ripple I believe e go fly again for im level. E get when e reach like $3 wey baffle many people. The ish about the coin be say many people see am as a coin wey dem dey pump and manipulate wella because of the centralized nature. But anyhow, is still cheap now and no how wey e no go follow the bull ride wen e come full as a top 3 coin. I guess na the angle wey @boss dey also look at. If I go buy the coin, no be to hodl for too long. Curio makes sense, since yesterday when he got to $1, the coin dey drop to $0.8 back to $1, that name good profit. But I dey fear because curio drop na big loss but it mainly $1 price.
Guy curio go fly no doubt. The supply is very low, 2million. And the team is very active, they deal on exotic cars. In its early days, just few months , is like it got around 0.10, I can see from my search in mar 24/25/2020 it low was 0.11 and you can see the progress so far. Is not up to a year, I think is good project from Asia region.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5190
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 06, 2020, 09:34:33 PM Last edit: August 07, 2020, 11:39:03 AM by Charles-Tim |
|
Guy curio go fly no doubt. The supply is very low, 2million. And the team is very active, they deal on exotic cars. In its early days, just few months , is like it got around 0.10, I can see from my search in mar 24/25/2020 it low was 0.11 and you can see the progress so far. Is not up to a year, I think is good project from Asia region.
You talk say the coin don get 10x, I no know self, I see ham the first time I know ham for $0.22. Na the time I don see prospect for the coin, the coin later increase and get over 4x. Na good coin. But na altcoin wey dey pump fast and dump fast, but profit dey there if we get how its price dey fluctuate.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Becky666
|
|
August 07, 2020, 10:32:07 AM |
|
let be more careful with altcoins this time. The altcoins seem still good in the market but remember this, Bitcoin still gathering momentum to brake into $12.6k which will result to all-altcoins get dump immediately. Ensure to make your due diligence, and if you must buy any altcoins now please buy with caution. Though, life is more better with Bitcoin than the altcoins cheers.
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
August 07, 2020, 01:05:52 PM |
|
How come nobody been foresee the price of DIA? See as him rice like garri wey come from Ijebu and him no wan give up on the pump. E fit go ×40 before e list for better exchange currently na only Biki e dey and the other thing wey dey happen with am na the bounding curve sales.
|
|
|
|
Lordhermes
|
|
August 07, 2020, 06:31:09 PM |
|
Guy curio go fly no doubt. The supply is very low, 2million. And the team is very active, they deal on exotic cars. In its early days, just few months , is like it got around 0.10, I can see from my search in mar 24/25/2020 it low was 0.11 and you can see the progress so far. Is not up to a year, I think is good project from Asia region.
You talk say the coin don get 10x, I no know self, I see ham the first time I know ham for $0.22. Na the time I don see prospect for the coin, the coin later increase and get over 4x. Na good coin. But na altcoin wey dey pump fast and dump fast, but profit dey there if we get how its price dey fluctuate. This curio invest, I been get am from bounty earlier Jan this year but don sell am on probit exchange at $0.82, wetin make me believe am now be say them dey serious with their project, con list am for hitbtc wey be baba exchange, be like say I go go back buy am in plenty. E fit go ×40 before e list for better exchange currently na only Biki e dey.
I no just gbadu Biki exchange, them no get volume and low volatile them be, as na new exchange, setting sell order for execution fit be problem, why I go believe am somehow be say, bubbalex na him manage the DIA bounty campaign, the campaign wey this guy manage dey go well, na him manage Cartesi, make we see how DIA go look like for future.
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
August 07, 2020, 06:38:26 PM |
|
Guy curio go fly no doubt. The supply is very low, 2million. And the team is very active, they deal on exotic cars. In its early days, just few months , is like it got around 0.10, I can see from my search in mar 24/25/2020 it low was 0.11 and you can see the progress so far. Is not up to a year, I think is good project from Asia region.
You talk say the coin don get 10x, I no know self, I see ham the first time I know ham for $0.22. Na the time I don see prospect for the coin, the coin later increase and get over 4x. Na good coin. But na altcoin wey dey pump fast and dump fast, but profit dey there if we get how its price dey fluctuate. This curio invest, I been get am from bounty earlier Jan this year but don sell am on probit exchange at $0.82, wetin make me believe am now be say them dey serious with their project, con list am for hitbtc wey be baba exchange, be like say I go go back buy am in plenty. E fit go ×40 before e list for better exchange currently na only Biki e dey.
I no just gbadu Biki exchange, them no get volume and low volatile them be, as na new exchange, setting sell order for execution fit be problem, why I go believe am somehow be say, bubbalex na him manage the DIA bounty campaign, the campaign wey this guy manage dey go well, na him manage Cartesi, make we see how DIA go look like for future. That bounty been just worth $5k when we first run am. Na when e finish e come rise go $200k but I been no wear their siggy I no get enough stakes. The project dey well. Dem Pam kaluba. Dem wan list for Binance and other big exchanges
|
|
|
|
Gozie51
|
|
August 08, 2020, 08:05:12 PM |
|
Though, life is more better with Bitcoin than the altcoins cheers. See ehn... Me I dey believe say more goodies dey hide under some of these altcoins. We sabi say bitcoin na baba and if e fall it means all coins don fall but the price dey high and altcoins now give person opportunity to gather pepper from them. Some still dey cheap now. Me I dey eye some altcoins at the moment but na pepper dey hold nwa guy I go like get some curio, sheng, Terracredit, Etn, cartesi.
|
|
|
|
Becky666
|
|
August 09, 2020, 10:57:37 AM |
|
Though, life is more better with Bitcoin than the altcoins cheers. <snip> I go like get some curio, sheng, Terracredit, Etn, cartesi. Altcoins gud my broda but d ability to manage their volatility na em be the issue. For this koko we dey in cryptocurrency, the easiest way for anyone to make cool money is through altcoins, especially the undervalue ones. Those altcoins you just mentioned are good but won't advise you or others to use their 60% capital for purchase. Currently, am spending my 40% capital in the purchase of undervalue coins right now, portfolios management is more profitable.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 10, 2020, 05:52:51 PM |
|
let be more careful with altcoins this time. The altcoins seem still good in the market but remember this, Bitcoin still gathering momentum to brake into $12.6k which will result to all-altcoins get dump immediately. Ensure to make your due diligence, and if you must buy any altcoins now please buy with caution. Though, life is more better with Bitcoin than the altcoins cheers. My broda, see eh, fear fear people nor dey fit make am for crypto game oh. In fact, na dem dey even lose pass sef. Yes, e good to invest in Bitcoin. But remember sey because you buy Bitcoin nor be guarantee sey you GO make profit oh. Your entry and exit points matter for any coin or token wey you dey buy. Also, remember sey most of those people wey buy Bitcoin ATH in 2017 na fear fear people. Dem refuse to buy before bull run and when dem finally wake up to buy na when others begin dump. Bitcoin dey get time for dump too, nor be only altcoins dem dey dump. Those people wey buy Bitcoin ATH still never recover till date. Na almost three years now.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ |
▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
posi
|
|
August 13, 2020, 10:32:34 AM |
|
let be more careful with altcoins this time. The altcoins seem still good in the market but remember this, Bitcoin still gathering momentum to brake into $12.6k which will result to all-altcoins get dump immediately. Ensure to make your due diligence, and if you must buy any altcoins now please buy with caution. Though, life is more better with Bitcoin than the altcoins cheers. My broda, see eh, fear fear people nor dey fit make am for crypto game oh. In fact, na dem dey even lose pass sef. Consciousness is not foolishness bro and investing in altcoin wey be say it not get better support no bi good decision. Yes, e good to invest in Bitcoin. But remember sey because you buy Bitcoin nor be guarantee sey you GO make profit oh.
Yes but the current bullish rely on bitcoin move.
|
|
|
|
|