Cityhunter34
Full Member
Offline
Activity: 350
Merit: 107
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
|
|
July 25, 2024, 06:01:01 AM Last edit: July 25, 2024, 08:59:52 AM by Cityhunter34 |
|
Hello everyone am new here My username is coin fairyXx Gender: male Nice meeting you guys And wow i must say ,I feel so good knowing that my own country people are here this is a good start for me, I felt kinda shy when I joined but when I found this 9ja family I knew I was home. There are still many Africans out there who don't know the use of cryptocurrency and are struggling With life because of lack of knowledge . if I may ask why isn't there enough awareness about cryptocurrency in some parts of Africa?
You are welcome to Bitcointalk forum mate, I don see say my fellow naija members don give you some guidelines on how you go take navigate the forum because as this forum dey like this as a newbie reading the rules and regulations dey very important. However, doing that go help you understand the things wey you suppose do and the ones wey you are not suppose to do, and also remember to ask questions on anything you are not familiar with because as long as this forum is concerned spamming or plagiarism is highly prohibited.
|
|
|
|
Anayochukwu
Jr. Member
Offline
Activity: 35
Merit: 9
|
|
July 30, 2024, 10:48:47 PM |
|
Username; Anayochukwu Country; Nigeria State of origin; enugu Skill; painting and teaching
Thank you @cryptobrainboss for this opportunity to introduce myself and to feel among my people.
|
|
|
|
Gooner0
Jr. Member
Offline
Activity: 37
Merit: 4
|
|
August 01, 2024, 02:16:28 PM |
|
Hello everyone! My dear country people Dem, I dey so glad say a thread like this dey wey I fit introduce myself and most of all I dey happy say a local forum like this one dey we I go fit they vanur with my own very country people Dem.
Username: Gooner0 Country: Nigeria State of origin: imo, Nigeria State of residence: Abuja fct. Gender : male I dey glad say I dun see forum we go talk about cryptocurrency. Thank you all!
|
|
|
|
Oshio-man
Member
Offline
Activity: 126
Merit: 16
Jesus is coming very soon.
|
|
August 09, 2024, 11:25:26 AM |
|
Hello everyone! My dear country people Dem, I dey so glad say a thread like this dey wey I fit introduce myself and most of all I dey happy say a local forum like this one dey we I go fit they vanur with my own very country people Dem.
Username: Gooner0 Country: Nigeria State of origin: imo, Nigeria State of residence: Abuja fct. Gender : male I dey glad say I dun see forum we go talk about cryptocurrency. Thank you all!
U are welcome to naija local board, do everything possible to read d rules before posting so dat u will not think people hate u in dis forum, once again u are welcome to d largest community in d world. Username; Anayochukwu Country; Nigeria State of origin; enugu Skill; painting and teaching
Thank you @cryptobrainboss for this opportunity to introduce myself and to feel among my people.
I guess u have a good skills dat will mak u to understand wat we are doing here, because as a teacher, I think u have red many things concerning bitcoin and cryptocurrencies, but still try to mak sure u no d rules and regulations dat governed dis bitcointalk forum so dat u will b happy to b part of dis large community in d future.
|
|
|
|
Bigjoe33
Newbie
Offline
Activity: 6
Merit: 0
|
|
August 10, 2024, 11:50:23 AM |
|
Hello everyone! Am so happy to be here in Ur midst and also to be privileged to access such a local forum where I can discuss with my fellow country people. It's mean alot to me.
Username: Bigjoe33 Country: Nigeria State of origin: Rivers state Gender: male I dey happy well well say I don see forum like dis wey we go dey discuss cryptocurrency together. I dey thank all of ona!
|
|
|
|
Fountainman
Newbie
Offline
Activity: 4
Merit: 0
|
|
August 26, 2024, 08:12:45 AM |
|
Hello everyone, I'm happy to be part of this amazing forum to learn and discuss with my countrymen and women Username: Fountainman
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
August 26, 2024, 05:52:54 PM |
|
Hello everyone, I'm happy to be part of this amazing forum to learn and discuss with my countrymen and women Username: Fountainman
Welcome to the forum and the naija local board Fountainman. As you don come meet your people for dis corner, try calm down understand how dis area be first, watch as your we wey be your naija guys dey take write and respond to other people for here then try put wetin you observe into practice e go help you dey better in knowledge of the forum. No forget to use small time go through the forum rules so that you no go make mistakes wey go lead them to ban your account, if you no understand things you fit still ask questions to people here or you use YouTube and Google to learn.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Mr Reporter
Member
Offline
Activity: 87
Merit: 17
Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty
|
|
August 31, 2024, 10:25:26 PM |
|
Username: Mr Reporter Gender: Male Country: Nigerian State: Niger state Well from the little time I have been on the forum I have learnt alot and I believe the more I am active on the forum the more learning never stops
|
|
|
|
Pjcr7
Newbie
Offline
Activity: 11
Merit: 0
|
|
September 15, 2024, 03:26:55 PM |
|
Username: pjcr7 Gender: Male Country: Nigeria State: Rivers state Good day everyone, I'm a newbie in this forum and I'm open to learning from you guys.
|
|
|
|
Samlucky O
|
|
September 18, 2024, 06:18:49 AM |
|
Hello everyone! Am so happy to be here in Ur midst and also to be privileged to access such a local forum where I can discuss with my fellow country people. It's mean alot to me.
Username: Bigjoe33 Country: Nigeria State of origin: Rivers state Gender: male I dey happy well well say I don see forum like dis wey we go dey discuss cryptocurrency together. I dey thank all of ona!
Username: Mr Reporter Gender: Male Country: Nigerian State: Niger state Well from the little time I have been on the forum I have learnt alot and I believe the more I am active on the forum the more learning never stops
Username: pjcr7 Gender: Male Country: Nigeria State: Rivers state Good day everyone, I'm a newbie in this forum and I'm open to learning from you guys.
Welcome@ Bigjoe33, Mr Reporter and pjcr7, here na Naija local board the beginning and origin of every 9ja person. Ona welcome to Bitcointalk 9ja local board. Here na the home of bitcoin or cryptocurrency at large, anything ona need to no about bitcoin and other relevant info wey ona need dey here, wether na politic, economy, football investment management and many more. But the most important of them all na bitcoin investment and how to safe guard your wallet. Another advice be say make ona dey careful on how to go about the forum although I no fit explain everything finished but as ona go navigate the whole forum ona go understand wetting I dey talk. Anyway ona Weldon.
|
|
|
|
IkTrump923
Newbie
Offline
Activity: 5
Merit: 0
|
|
September 18, 2024, 12:43:42 PM |
|
This platform nah one of the best platform I don see so far, I really deh happy to find my self here and e for nice to get personal guide.
Username: IkTrump923 Country: Nigeria State of origin: Rivers state Gender: male
|
|
|
|
Wolf of One Street
Newbie
Offline
Activity: 13
Merit: 0
|
|
September 26, 2024, 11:57:17 AM |
|
Omo, the kind joy wey spring through my heart as I lap in eeh, I just thank God sey I dey this platform now. I sey make I drop greetings for everybody.
Username: Wolf of One Street Gender: Male Country: Nigerian State: Rivers State I'm really happy to be here and I'm very willing to learn new things
|
|
|
|
bigmanik
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 7
|
Hello everyone I'm happy to be here my experience so far on the platform has been nice I just realised one thing sha the people here are very very strict
Username. Bigmanik Gender. Male State. Edostate Skills. Baking abd trading
|
|
|
|
Lightmanalmani
Newbie
Offline
Activity: 13
Merit: 0
|
|
September 30, 2024, 09:17:23 AM |
|
Good day every one, I am so excited to be among the biggest forum that talks about bitcoin and crypto currency. I will get familiar with the platform and ask questions where needed, I hope i am welcomed.
Username: Lightmanalmani Country: Nigeria
Skills: Drawing, painting and craft
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
September 30, 2024, 03:21:20 PM |
|
Hello everyone I'm happy to be here my experience so far on the platform has been nice I just realised one thing sha the people here are very very strict
Username. Bigmanik Gender. Male State. Edostate Skills. Baking abd trading
Welcome to the forum and the naija corner Bimanik. The people of the forum are not strict but the things you write about will determine the kind of responses you will get because some people will want to lie to find and the things they don't know so most people will respond based on what you bring whether as a newbie or a senior member. Good day every one, I am so excited to be among the biggest forum that talks about bitcoin and crypto currency. I will get familiar with the platform and ask questions where needed, I hope i am welcomed.
Username: Lightmanalmani Country: Nigeria
Skills: Drawing, painting and craft
Welcome to we corner. If e get wetin you no understand, you fit ask here so that person fit respond and explain to you and if you never know how to write for forum very well I go advise you to dey read and follow how the people take dey respond here before you know it you go dey familiar with everything. No forget say if you dey read and dey make research you go know things faster so swy always use Google and YouTube to learn so that you no go dey confuse with anything.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Eze-aji
Newbie
Offline
Activity: 1
Merit: 0
|
|
October 03, 2024, 07:27:07 PM |
|
Username: Eze-aji Gender: male State: River State Skill: computer operator. Painting.
Hello my people way dey this forum, I greet onah well well ooo. I say make I come join onah no waiting dey happen for here. If Na good thing dey here make I follow onah too enjoy. Hoping to learn and experience more on this forum.
|
|
|
|
|