Hello everyone!
My dear country people Dem, I dey so glad say a thread like this dey wey I fit introduce myself and most of all I dey happy say a local forum like this one dey we I go fit they vanur with my own very country people Dem.
Username: Gooner0
Country: Nigeria
State of origin: imo, Nigeria
State of residence: Abuja fct.
Gender : male
I dey glad say I dun see forum we go talk about cryptocurrency.
Thank you all!
U are welcome to naija local board, do everything possible to read d rules before posting so dat u will not think people hate u in dis forum, once again u are welcome to d largest community in d world.
Username; Anayochukwu
Country; Nigeria
State of origin; enugu
Skill; painting and teaching
Thank you @cryptobrainboss for this opportunity to introduce myself and to feel among my people.
I guess u have a good skills dat will mak u to understand wat we are doing here, because as a teacher, I think u have red many things concerning bitcoin and cryptocurrencies, but still try to mak sure u no d rules and regulations dat governed dis bitcointalk forum so dat u will b happy to b part of dis large community in d future.