Original Topic: TalkImg.com - Image hosting for BitcoinTalkAuthor: joker_josue
WWW.TALKIMG.COMI bring una new image hosting service, wey we only design 4 Bitcointalk and di entire community. After many many years wey we notice am how image no dey appear well well 4 di forum or di image dey load slow, I no wan mention di images wey stop to dey appear after many many months or years, di Talklmg project don born.
Pupose ____________________Provide hosting service wey be 4 only BitcoinTalk forum dat is useful and practical 4 everyone.
Di plan 4 dis is dat di images go dey available 4 forum, and go dey do loading fast fast.
Fitures ____________________ - All di image wey dey don upload 4 di forum go only be use in di forum (unless Di user request 4 am; E go be done afta an evaluation by joker_josue). However
- E dey only allowe to upload images in formats accepted by di forum (JPG, JPEG, PNG, GIF).
- Di size 4 di image so pose no pass 2.5MB.
- Once di image don upload, E go be deleted again(unless u go use di link generated at di time of upload, wch is only accessible dat time).
- NSFW images no dey allowed.
- No registration 4 user information is performed (na only IP is saved 4 spam control).
- All EXIF information dey delete by di system wen uploading.
- Option in di code to embed di BBCode already wit di actual height and width of the image (just choose "BBCode full fix HxW").
Long Term __________________I get plenty years experience with online galleries, and 4 dat experience I get hope say I go keep dis project online 4 as long as posible. Of course, So far we no fit say anytin about di future, but wat depends on me, dis project go be maintained for plenty, plenty years.
Serva _____________________Di serva dedicated 2 TalkImg is located in di Netherlands, consisting of NVMe SSD disks guaranteeing di best read/write speeds.It uses LiteSpeed Web Server software, wch guarantees beta performance. And wit AMD EPYC processors, so all information go processed as quickly as possible. Dis service don dey already assured 4 di coming years, wit capacity to expand wen ever necessary.
Account ____________________Dis service is intended 4 exclusive use on BitcoinTalk, in dis sense only forum users fit get account on TalkImg, 4 dis reason di account creation option no dey active 4 di general public. Users who wan get account so pose contact
joker_josue by PM to request it. Di request go be evaluate and if approved dey go create di account.
new Backups __________________- D serva automatically dey performs daily backups dat go be kept 4 up to 30 days.
- A ZIP is created weekly wit all di new image uploads 4rm di last week, wch go be available 4 download 4 15 days, here:
talkimg.com/tempbackups/new ZIP Tool _________________Auxiliary tool, wey go dey allows you to ZIP images wey dey larger than 2.5MB. Compression wey dey perform via PHP features, wey go significantly reduce image quality. Di image dey automatically loaded, converted and sent to TalkImg, providing di link/BBCode to be used on di forum. This tool still dey in BETA phase, and dey fit be errors.
Access:
Image Zip Tool - TalkImgnew Statistics ________________Total statistical data, since wen dey start project (April 28, 2023):
| |
Images: 98.812 | Disk Space: 28.2GB |
Last update: 15/03/2024Monthly statistics:
[First 15 days][May'23][Jun'23][Jul'23][Aug'2023][Sep'2023][Oct'2023][Nov'2023][Dec'2023][Jan'2024][Feb'2024]
Donations & Ad ______________Di project go need support by donations 4rm di community and wit advertisements similar 2 di forum signature campaigns.
- Donations: Anyone wey wan support dis project make dey make bitcoin donations go di address:
bc1qhwnncpdd8gfzqwjkk9n052wf7g9mvks3xaa7qa.
- Ad: Dey so pose get only one ad on di homepage, similar to wat we have today in user signatures. If a campaign manager wan place an ad on TalkImg, Pls make im contact me.
Coming Soon ________________- Automatic file conversion system.
(no scheduled date)- Possibility 2 define di size (height or width) 4 di image in BBCode.
(no scheduled date) More Details _________________Di site go be managed by
joker_josue, who go dey maintain am and provide full support to users.
I dey wait for una opinion and suggestions; dis service was made 4 di comunity and to beta serv di comunity.
It plan dat dis project lasts as long as possible, weder it has a lot of acceptance or not. Dere4, all images wey don upload dey available forever.
Links, Scripts & Add-ons _______TalkImgTerms of ServicePrivacy Policynew Sig Promote TalkImg###
[Add-on] Add a button to upload an image directly 4rm di forum - Created by
TryNinja[Script] Imgur to TalkImg - automatically fix your broken images - Created by
TryNinjaIf you develop a script or add-on dat is public, make I no to update di list.