Bitcoin Forum
June 25, 2024, 03:05:03 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: « 1 2 3 4 5 6 [7] 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 »
121  Local / Nigeria (Naija) / Re: Nija @ 63. Any reason to celebrate? on: October 01, 2023, 01:25:29 PM
Menhn e dey pain me say the Naija wey I know when I been dey small pickin don change to weytin I No know again like this I dey reason weytin I go tell my children when I finally get, everything wey dey happened now no funny, weytin we want celebrate when hunger dey ground, things hard many people don die out of hardship wey dey we country now. My dear OP the situation bitter I swear... no joy anywhere.
122  Alternate cryptocurrencies / Bounties (Altcoins) / Re: 👉 Cogwise Presale Bounty Campaign | 4wks | 6 platforms | 1 millions $COGW~ $65k on: October 01, 2023, 05:37:58 AM
#PROOF OF REGISTRATION
Forum Username: TIMMZZY
Forum Profile Link: https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1014729
Telegram Username: @Timmy_Fx
Participated Campaigns: signature
ETH Wallet Address: 0xFAa5f114A90df6C623bA74f576aB54aAC6c60668
123  Economy / Trading Discussion / Re: Scalping on: August 26, 2023, 08:47:01 PM

With the little knowledge I have, I have seen a lot of people scalping and making it than those that does a full trading(hours, days) but they tend to lose  so easily can we say it greediness or it's not advisable generally

If you cant handle the loss please i will beg you not to scalp and also if you most scalp u most be ready to be fast in entering a trade at the early stage and also getting out of it early too. but with the day trading u dont have to panic with all of these things i just say as far as your confluence and confirmation are present to you.
124  Local / Nigeria (Naija) / Re: USDT better pass domiciliary account on: August 26, 2023, 08:38:45 AM
As we dey see our naira dey drop the symbol of our currency just dey dey worthless every day many people won turn to foreign currency at all cost and the way to do so for this country na to have domiciliary account if you one leave your money for bank or you fit use your niara go buy US dollar keep which I no advice, it's risky keeping money especially if the money dey huge.

I never trust our banking system for one dey but the urge to get my money out of niara propelled me to going to get domiciliary account but the shege I see during the process no be here. The demands come they tire me and this na my money we dey talk about here, I still got it but I come reason say it's not worth the struggle and time and effort, and e just be like say I don give my money to the government and them fit freeze am anytime they want.

Then I decided to shift to crypto that is stable and then I went for USDT a stable coin pegged to US dollar it was pretty easy buying some USDT from and exchange and saving it in a wallet, my wallet na me they control the Wallet. So in comparison to domiciliary account based on time, effort and potential of losing your holdings I suggest using stable coin than having a domiciliary account in Nigeria.

Even if i no get millions or billions of naira, you see for this our country i no go even try am say i wan keep money wey big for amount for naira inside my bank account lie lie, USDT ni be the way forward for me come rain come sun NAIJA system no follow, e good i earn the money for dollar den spend am for naira because when you convert am e big.
125  Local / Nigeria (Naija) / Re: Dis na opportunity to buy more o make una no go sell o. on: August 26, 2023, 08:34:06 AM
My people, una well don, I don show face make I yan una something about dis Bitcoin matter wey dey scatter our minds. E be like say as di price of Bitcoin wey currently be $26076, and jus dey fall yakata since yesterday dis wan con make  people dey shake like pesin wey see ogbanje. Just yesterday I come dey hear my guys Dem dey talk say Dem wan rush go sell their Bitcoin make Dem for no go loss capital. I just come dey look dem Because Dem too suppose know say Bitcoin normal dey volatile but Dem con dey behave like children for di matter.

 Dem wan rush sell their Bitcoin, but make I tell una, no rush o. Bitcoin dey always waka jeje and sometimes e fit waka like person wey don chop belleful palm oil. E don happen before and e go still happen again. No let fear catch you guys. Dis na di time wey you fit use shine ya eye buy Bitcoin. No go only look the present price, look di future where Bitcoin go dey dance shaku shaku. E fit be chance for pipo wey wan enter Bitcoin levels, no dull yourself. Na time wey beta to buy Bitcoin we dey, no be time to shake like fowl wey see hawk.e fit fall today, jinja tomorrow. No allow FOMO make you sell based on fear. Experts still talk say e go ginger again. E better make you hold steady, buy now as e dey low, sell when edon ripe. Long-term gains dey if you get patience. So, no rush sell, better times still dey come. Grin

E get one picture wey i come across for internet wey say JUNE JULY AND AUGUST na months wey no follow lie lie to invest on anything, still on the picture SEPTEMBER,OCTOBER down to DECEMBER na best month to trade whcih means say by then we fit see money come inside the market wella. make we just dey wait, in ENGLISH them dey call am FINGERS CROSS so make we dey see.
126  Local / Nigeria (Naija) / Re: Banks send emails to customers ‘no more forex at CBN rates (NEW UPDATE) on: August 24, 2023, 09:46:47 PM
Me i don check my email i never see anything like this, if na debit alert trust me you go see am asap no waste of time, but anyways where i been see am na for my Google headline news. so as them don do am like this so e mean say fuel go come down small or e go hang for where e dey so,because for this our country anything wey go up no dey wan come down. Huh Huh
127  Local / Nigeria (Naija) / Re: Youths Becoming Reluctant to Marry on: August 24, 2023, 08:36:13 PM
My country people. E get wetin I dey observe for we country wey I wan make una follow me put mouth. I notice say our young bobo them no dey too marry early again. My papa tell me say for their time, before you reach 25, you done already marry or about to. But today, 30 self never put marriage as priority. Plenty good reasons dey sha o but some their reasons no reason enough to be single at certain age.

I don take one eye come observe plenty set of guy men them for this our time and they belong to some of these categories as e relate to man and woman something:

The Fear Fear Group: This na the group wey dey fear marriage like say tomorrow no dey. For their mind, marriage go tie them down and make them no get freedom again. If you wan scare person wey belong to this group, just tell am make him go marry Cheesy Cheesy Cheesy

The Confused Brothers aka Fine Boys: These na those fine bobo them wey women dey hardly say no to. Them fine die, so na girls dey rush them. Normally, them be ashawo because no type of woman them never harvest; from the ones them chase to the ones wey chase them. Unfortunately, them dey suffer to select wife. If care is not taken self, most of them dey marry girls wey no too catch attention and you go come dey wonder weda na brother solo the ladies spec marry this girl or na another person.

The Tasters Association of Nigeria : This group wan taste all the soup for this world... if you talk about marriage near them, them go use excuse frustrate you wey wan advice them.

Dangote Group: This group wan become Dangote first before them marry. You see this set, unless we plan for them, find one woman force her on them, them ready to reach 45 before them marry.  We know say money dey important for marriage but they no dey pursue money finish.

If you are still single and an eligible bachelor, oya take microphone and tell us the group you belong to or add your own if e no dey for the list.

Its like na the dangote group i go belong like this oh because i don clock 30 like this i never settle down and my junior sister don get like two children like this. Na so one elderly person tell me say as i smart and dey hard working say e dey tey people like us get married me no know if true true this talk na true so.
128  Economy / Trading Discussion / Re: HOW DO YOU MAKE MONEY WITH LESS MONEY? on: August 24, 2023, 10:21:53 AM
Having limited funds doesn't mean you're at a disadvantage compared to those with more money. Someone with $200 - $500 to invest in BTC or ETH might be wondering when they'll see results. 🤣

The big spenders might end up overextended, dollar-cost averaging until forever, comfortably accumulating or buying some blue-chip coins that double or triple. Dropping $2 billion into ETH, and two years later, getting a 5x return, could lead to a "lucky" 10 billion. Meanwhile, someone with $2,000 investing in ETH, seeing it 5x, would also end up with 10 billion...

However, those with limited funds do have their advantages, and if you're diving into this world with a smaller amount, you can capitalize on these. It's all about "LOSING LESS IF LOST."

If you have a modest amount, let's say $150 a month to invest, here's a mindset to consider:

Maximize Risk-Taking:
Go for meme plays x10 or x100, or even lose it all. Take huge futures leverages. In the worst-case scenario, you might lose everything, but if you win, your $150 could turn into $1,500 or even $15,000.

Full-On Portfolio:
For you, diversification might not be the key. Go all in on a project. With less money, you need to make a big impact. Going all in could be a life-changer.

Farming Airdrops:
Rolling rewards are also quite smooth. Focus on L2 Ethereum solutions.

WORK to Earn:
Find ways to increase your income. If Grab/Ubers isn't enough, go do some grunt work or community management. Maybe you'll make $50/month and chuckle about it. 🤣

Every player has a different strategy. Every flower has its own branch, every home its scene. Remember, don't lump everyone together.






This question got me laughing because it made me got some flash back on some videos i do see on youtube where ethose influencer will be like
Quote
TURN A MILLIONAIRE WITH ZERO TO NO CAPITAL
how is this possible honestly, lets say you have a smartphone without data no internet connection, you have to pay up bill for data so you can be able to come online, isn't that a capital now u have the data no knowledge of investment or what so ever it may involinvolve making money online, like the whole hype is just too dam silly.
129  Local / Nigeria (Naija) / Re: How signature campaigns de take make money for di forum. on: August 23, 2023, 08:56:07 AM
well with the small thing wey dey talk for my head like this as we dey wear the signature so ehh... like this one i dey wear so now the activities wey we dey do for here dey also create awareness outside because ni make spreadsheet dey and the team get the spreadsheet as evidence to show any investor say see their sig, and secondly social media too dey also help them promote. back den around 2018 and 2019 i remember advertising COLD WATER starch for facebook so all this things get ways wey them dey take sale our their products.
130  Local / Nigeria (Naija) / Re: Make una no dull oo Bitcoin na d key. on: August 23, 2023, 08:47:16 AM
For this current generation trust me say no body dey dull again oh many youth eyes don clear, and i come like the voltage wey people dey take now invest in bitcoin and other crypto assets, but the truth of the matter wey i go wan add join be say make them no carry live savings money put inside oh.. because if you try am otilo is by the corner. but apart from bitcoin investment we still get forex too to chuok hand inside like make them sha get the basic knowledge of how the thing dey go. na my own part i feel say i wan add be that.
131  Economy / Trading Discussion / Re: binance vs decentralized exchange on: August 22, 2023, 12:45:39 PM
I have been meaning to get back into trading and futures for a while. I left binance do with KYC but thinking of sucking it up and excepting it. Looking at alternatives though dydx came to my attention. What are they like and is there any other good Perpetual exchanges that are non KYC



please OP try to fix this error here... lets try to cross check what we are posting for some grammatical errors please it helps a lot. i believe the line on RED, you meant to say; You left binance due to KYC
132  Economy / Trading Discussion / Re: What could be the problem here? on: August 22, 2023, 12:38:24 PM
What do we think could be the cause for a trader that has been experiencing a win and lose repetitive occurrences in his trades.

 Like he places a trade today he makes profit and the next day when he places another trade he would lose it, whereas the next day he then makes another profit and lose it the next. And this happen been repeating for more than a month.

Has anyone had such experience? If yes! Then how was or could it be solved or stopped?
The situation is getting psychological.

I think with the look of things he or she is overwhelmed with emotions that he makes profit that day and the next day he or she believes it will be the same this this things usually happens when you have too much confidence in a trade, its high time he or she accepts the fact trade can go anywhere at anytime its doesn't go in a straight line as we all know.
133  Local / Nigeria (Naija) / Re: Will it be safe to store assets on opera mini browser wallet? on: August 21, 2023, 09:11:22 PM
My country people. I greet una for this wonderful day.  I say make I drop this one here make we discuss am weda e day safe or not. This morning as I dey do my phone routine, I enter my browser too. I dey surprised to see say Opera Mini browser get wallet. E surprise me unto say I don dey use opera mini for a very long time I no notice am say that wallet dey there. Up till now I still dey wonder weda e dey safe for me to use or not, but in essence, I learnt something and what I learnt was that it is good to always Check for the features of anything around you or whatever you use because you just can't tell some major features and functions of it not until you do a further research on it or possibly a routine check to finding out some more features about it.

This is also applicable to human as well.  Going extra miles to discover your potentials  would keep you updated with your skills and energy as the case maybe. Nobody is dull or incapable. All Humans in one way or the other have some hidden potentials in them to discover and develop themselves. Just like I discovered Opera Mini app browser wallet today as I decided to do a routine check on the app browser, we can do same on ourselves to discover more hidden potentials in us.

Furthermore, I continued with finding more about the wallet and I noticed that the wallet features is quite different from other wallets I have used. Although you can generate wallet seed phrase and back it up. There is also test net futures on the wallet.

I believe most of us here are vast knowledgeable on wallets and it's safety that is why I brought it here because I was thinking of using the wallet but I remembered that my assets safety matters alot to me hence I decided to engage us in discussion here to know if it will be safe for using this wallet as I have not really seen opera mini do advert or anything of such to promote  the presence of their wallet on their app. Funny things happens these days so one needs be careful how they go about their assets when it comes to Safe keeping and choosing of wallets to store their assets.

I am open to learning and I stand to be corrected if there are any observations made. The floor is open for our discussions and view about the subject matter.



Ever since i join this crypto space truth to be told i never come across OPERA MINI say them get wallet na my first time be this oh... to me e better say i use weytin other people dey use to dey for the safe side. na IMTOKEN WALLET i start with before TRUST WALLET come show face i come follow dey use am, even as we get many wallet for internet so.
134  Local / Nigeria (Naija) / Re: Your health is your greatest wealth and assets. on: August 21, 2023, 09:06:55 PM
Greetings my follow Naija bitcoiners, I bring this topic for some of our doctors and nurses in this forum to join other users to put mouth on this matter so that it will help some of our users in this forum to be more concentrate on their health than other investments because, there is a popular saying that health is wealth which I believe. Your overall health and well being should always be your number one priority to spend or pay more attention to because, once something bad happen to your body, it will make you not to have access to all those things that is keeping you busy night and day not to allow you to take good care of your body.

HERE ARE SOME OF THE HEALTHY FOOD BITCOINERS NEED TO CONSUME REGULARLY:
1) WATER:[/d]  Water is among the healthy food we need to consume every day to maintain our body fluid balance, and there should be no other beverage passing through your mouth or lips other than water.
2) REGULAR EXERCISING: As a bitcoiners you need to make your exercise daily to enable you to experience good health, which is the wish of every one here to experience good health till old age. Regular exercising burns calories and helps you to manage your weight, and it will also prevent you from stroke, which is very common among young boys and girls these days. I guess, we need to take a good care of our body than others businesses we are doing around our various environment. Don't you think is a good advice to bitcoiners? Do You believe that your health is your greatest wealth and assets to pay more attention?. Your opinion is highly welcome.

guy like this for the situation of we country na garri still dey save lives oh this one just make me remember last week wey i cook beans, na yesterday e finish self and na garri with am e go well i dey eat so tey i no fit stand up. na anything man see now him go manage oh, country don choke.
135  Other / Beginners & Help / Re: Reasons for Doing your own research on: August 20, 2023, 11:50:38 AM
Do your own research ( DYOR) is used to advice people in cryptocurrency investment not to believe on information they randomly get online especially from social media influencers. There are are excellent reasons why you should do your own research and that is why this forum is support of it. Some of these include :

Avoid FOMO (Fear Of Missing Out)
The fear of missing out on the next big coin/ token as made alot of crypto investors lost alot, thinking they may just get the next Shiba inu, baby doge and the likes. It also make you choose to buy a coin at the wrong time even if you may know that you have already missed out on it and this usually brings little gains or losses all because you are controlled by your emotions and not your head

FUD  ( Fear Uncertainty Doubt)
This makes you sell your bitcoin instead of HODLING and later on end up regretting following the masses and media. This is happening now we all do hear about SEC this and that to some big exchanges but Bitcoin is not tied to them so we shouldn't be worrying about it and you can see a recent proof through the FTX crisis late last year after all the media and masses false speculations in the Bitcoin is Bitcoin.

Overcoming the hounds of dogmatism
This is one of the ways you can overcome dogmatism I.e not just believing on what you are being told till you do your own personal research. You may not see the essence of overcoming dogmatism at first but to be Frank, to know the truth you have to research. This dogmatism as cost people alot in crypto space. You see tags/ ads like "The Bitcoin killer" example of such coins is the Bitcoin black which was a scam, there where people who fall for this believing it is true and later end up in regrets. You cannot also know about the dangers of Kyc and despicable ways of some Exchanges because they will always give you a legit reasons for anything they do and you may not know they still have a way to get advantage of you through those process.

Growth
In every aspect of life even in cryptocurrency and bitcoin, security, privacy and others, one can only grow through gaining right knowledge and no knowledge comes without learning even if the truth is in front of you, you may still be ignorant of it until you know/discover it. We know they say ignorance is bliss but when it's comes to investment plans, privacy and security that the beginning of the fall.

The main of Issue of Doing your own research
The biggest issue about DYOR is getting a constant source for legit info, there are many sources for getting legit information but only few are consistent but Thankfully we all know one which is the this Forum. There are so many resources here for Bitcoin, Cryptocurrency, security, privacy and others but there are still quite some members who are ignorant of them (though I myself still got alot to learn and I'm working on that), aside this one can ask questions and there are alot of older members who are open to helping us learn if we do pm them but it matters how you approach them and what you are requesting.

My question :
 Though doing your own research is an important aspect for personal growth but if one get false information then such person is doomed with it, except he/she get the truth before he/she becomes victimised which is  maybe unlikely. So please, how do I know a good source for legit information with consistency?

In my take with all you said is cool and at this point you said this
Quote
Though doing your own research is an important aspect for personal growth but if one get false information then such person is doomed with it, except he/she get the truth before he/she becomes victimised which is  maybe unlikely
at the space of doing all your research and all of that i believe one should put this at the back of their mind that any information gotten out from the internet or any where is a 50/50 thing. to me thats how i see it i dont have to put my mind that am getting the best out of it.
136  Other / Beginners & Help / Re: Scammers are getting innovative. on: August 20, 2023, 11:44:51 AM
who noticed now that they are right in our very nose, example of these people are the content creators on social medias, e.g of the most place is TIKTOK, there is this game they just introduce as of recent... to play and win the problem with most humans is they dont take correction, now this NGAWINS is just been promoted by the content creators and they are the ones turning out to always win but their FANS are not. its really getting out of hand how we choose to make our fellow humans loss to another human and the other will go home smilling while the other go home crying. not a fair WORLD...!
137  Local / Nigeria (Naija) / Re: WHICH WAY NIGERIA? on: August 20, 2023, 11:37:04 AM
Every country has its challenges, and Nigeria is not an exception to that, as it has got its cross just as many other nations of the world, whereas, bad governance & greedy politicians are our biggest challenges, despite our enormous natural resources good enough to carter for the needs of every one of us citizens of this blessed country, but yet been embezzled by the few 1% people in power. However, I think a topic such as this that will make people start arguing about why our country is this or that needs to be minimized here, as we all know no country is perfect, but the way we package ourselves is the way the world will see us, so let's learn to package ourself wella.

yes i agree with you say no be only NAIJA wey get problems from leadership, but the most painful side of the thing be say na right for our very eyes them dey do am just like that of the election RIGGING . Me go just seat down they think if we go ever go back to when things been normal, like this everywhere just choke, the less privileged ones will they ever survived all this SAGA. many things dey worry my mind  Cry Cry day and night i no go lie you.
138  Local / Nigeria (Naija) / Re: Please help a brother on: August 19, 2023, 04:54:53 AM
Good day everyone, please I have some issues which I think posting to the local board will be cool to get help. Please what is the best way to verify that an nft is real. My sister saw nft on her wallet and was asked to claim it , after claiming another one showed up with trust wallet logo and a price of $1000, are this nft real or scam nft. I know of nft but have never own any nor done any transaction in NFT.

Guy u dey fall our hands small small for here abeg slam this thing for pigin well, na we we dey here, and you see this place wey i mark RED so, the english for there suppose be IN not ON, so if you say ON e come be like say na on top the WALLET e dey so try make you correct am. Grin Grin Cheesy
139  Local / Politics and society (Naija) / Re: African Proverbs in Pidgin on: August 19, 2023, 04:47:25 AM
Oboy you wan activate that african proverb's inside of us like this i still dey remember some wey my mother been dey tell me wey go like this
 
1. PIKIN WEY NO DEY LET HIM MAMA SLEEP HIM NO GO SLEEP
meaning: If you spend all your time denying people's comfort,  you ultimately deny yourself same comfort.

2. WEYTIN ELDER SEADOWN SEE, PIKIN WEY TALL LIKE IROKO TREE NO GO SEE AM
meaning: what an elderly person has an experience of in life, a child that they gave birth to will not have any experience.

140  Local / Nigeria (Naija) / Re: Nah lack of common sense or greed?? on: August 18, 2023, 05:24:24 AM
I say make I bring this mata come here make we discuss. I wan hear our different opinions on how we fit stop this menace. We no be strangers to the dangers wey tanker wey dey carry fuel come get accident dey cause. The issue of bad roads nah another thing to consider and also, sometimes carelessness of the driver becos him go dey drive like say nah sports car him dey use.

But where the gbese dey nah on how people go dey rush to go collect fuel wey dey spill, not minding the possible danger to life wey if small spark happen, dem fit roast.
Recent incidence wey happen for Ondo state of how tanker wey dey carry fuel get accident and people go rush to pack fuel, e no end well as 15 people kpai for the ensuing explosion wey take place not too long after..

Some go say na due to the fuel scarcity nai make them rush, others go say dis na opportunity to take get money after them sell am, but my question be say how we fit stop out loved ones from this sort of risky movement? You feel say our government dey partly to blame or nah just lack of common sense dey worry us so??

this matter na just common sense wey dey worry many humans for this world because, when me an you don already see weytin dey happen to people wey dey rush to collect fuel from tanker and the thing no dey end well, i no see any reason such thing happen around again and you wan carry hand put for fire, nothing you go tell me. Even to blame am for we government that one na lie, na we dey do ourselves.
Pages: « 1 2 3 4 5 6 [7] 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 »
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!