Bitcoin Forum
May 02, 2024, 04:59:05 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: Should political discussion be disqualified from total post count for monthly merit review?
Yes
No
No but only 10 political posts should be counted
No but only 7 political posts should be counted
No but only 5 political posts should be counted

Pages: « 1 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 221 222 223 224 225 226 227 228 229 230 231 232 233 234 235 236 237 238 239 240 241 242 243 244 245 246 247 248 249 250 251 252 253 254 255 256 257 258 259 260 261 [262] 263 264 265 266 267 268 269 270 271 272 273 274 275 276 277 278 279 280 281 282 283 »
  Print  
Author Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.  (Read 554675 times)
This is a self-moderated topic. If you do not want to be moderated by the person who started this topic, create a new topic. (40 posts by 1+ user deleted.)
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421

View Profile
December 09, 2022, 01:32:22 PM
 #5221

My country people wey gidigbam for this bitcointalk platform mata I hail una. I say make I Yan una de Koko wey dey my zone this afternoon. Una know that song wey we governor dey always sing wey we people for Rivers like well well " as e dey sweet us who dey pain Dem as e dey pain Dem, e go dey sweet us" I dey my own today dey sing my song for one corner one paddi man say make I no sing am again I ask am why I no go sing am him say na him political opponent dey always sing that song say for that place wey we dey ba make I no sing am. Naim I ask am how e take concern am as I dey sing the song him say e dey pain am because him no like the governor. Na so issues take start o but I just avoid am carry myself adjust from there now too early for that wahala. I no want to see any funny thing this period. Why I dey talk this thing be say some people done too take this politics of a thing too personal. To the point wey then dry create enmity fir themselves in the cause of defending there perceived leaders which is not alright. Politics is now seen as a do or die affairs for we naija wey be say people dey kill each other anyhow for the leaders Dem wey no send them. It's time the we stop all this politics if bitterness and be civil in our political dealings.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀

▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄

▄▄▄▀
1714669145
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714669145

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714669145
Reply with quote  #2

1714669145
Report to moderator
1714669145
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714669145

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714669145
Reply with quote  #2

1714669145
Report to moderator
It is a common myth that Bitcoin is ruled by a majority of miners. This is not true. Bitcoin miners "vote" on the ordering of transactions, but that's all they do. They can't vote to change the network rules.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714669145
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714669145

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714669145
Reply with quote  #2

1714669145
Report to moderator
knowngunman
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 602
Merit: 316

View Profile WWW
December 09, 2022, 06:22:27 PM
 #5222

My country people wey gidigbam for this bitcointalk platform mata I hail una. I say make I Yan una de Koko wey dey my zone this afternoon. Una know that song wey we governor dey always sing wey we people for Rivers like well well " as e dey sweet us who dey pain Dem as e dey pain Dem, e go dey sweet us" I dey my own today dey sing my song for one corner one paddi man say make I no sing am again I ask am why I no go sing am him say na him political opponent dey always sing that song say for that place wey we dey ba make I no sing am. Naim I ask am how e take concern am as I dey sing the song him say e dey pain am because him no like the governor. Na so issues take start o but I just avoid am carry myself adjust from there now too early for that wahala. I no want to see any funny thing this period. Why I dey talk this thing be say some people done too take this politics of a thing too personal. To the point wey then dry create enmity fir themselves in the cause of defending there perceived leaders which is not alright. Politics is now seen as a do or die affairs for we naija wey be say people dey kill each other anyhow for the leaders Dem wey no send them. It's time the we stop all this politics if bitterness and be civil in our political dealings.
Ahhhh I know say you dey try to make sense which you actually did but this is unnecessary despite the fact. If we say we go dey bring any update wey dey happen for our street come here Omo this thread go just flood with any how Post. I think we all don agree say we go dey talk less about politics matter for this our locality before. Thank you for your message thou. The kind politics we dey play for naija is very deadly. Abeg we the youths should eschew from politics of bitterness but unfortunately it is in our blood already. May God safe us out there.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509

Top Crypto Casino

View Profile WWW
December 09, 2022, 06:58:32 PM
Merited by Frankolala (1)
 #5223

Senior member
Em no go make sense if keep this news to myself without announcing here. I no sae it is no longer allowed to post new rank position for here but make una permit to do so.

First of all I wan thank God Almighty for the life and health, for giving me able friend and well wishers like una. Friends and boss like CryptopreneurBranboss, BitBender, Upgrade00, Asiska, and so may others wey challenge, boost my morale and encourage me to this level wey I reach so. I sight and greet una

I wan tell the upcoming members sae, no limit of rank dey impossible to reach, 4months ago, I d this forum as a member rank, but see where I d today. If I can do it, you too can do it also. Just believe and push harder to be a better poster

Omo congratulations to all our Nigerians people wey deh progress well well for this forum e no easy to attain such heights in just few months. weldone to agbe and to marykeller and everyone wey follow support this achievements.
As you talk am na so e be say no rank wey no dey attainable for the forum so far as you are willing to learn and then put all your efforts to post quality things you go make am for the forum.  Most of us wey be newbie for the forum make we just dey hang on to wetin we dey do so matter say na legit we go reach were we dey go and one thing wey i come like this forum be say no body fit fast pass him shadow so everything na time for the forum so if never reach ur own just calm down and dey wait just be an original poster and oluwa go run am for you.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀

▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252

View Profile
December 09, 2022, 09:04:07 PM
 #5224

NEWS UPDATE: House of reps orders CBN to halt new cash withdrawal limit

Following the announcement wey CBN make, say dem wan limit the withdrawal of cash to N20,000 daily and N100,000 weeky for individuals and N100,000 daily and N500,000 weekly for organisations wey suppose take place on 9 Jan 2023. The house of reps no gree at all about this recent infoment, and as a result them don order CBN to stop the implementation of this new policy and them don send the CBN governor Godwin Emefiele letter make him appear before the house on 15 December 2022, make him come torchlight about the new policy and tell them why dem go allow am to stand.

https://community.thenationonlineng.net/forum/breaking-house-of-reps-orders-cbn-to-suspend-new-cash-withdrawal-?xg_source=twitter
What is the impact of the limitation of the daily cash withdrawal to bitcoin ? This has a direct effect on bitcoiners in Nigeria, since bitcoin can't be used without the Fiat currency in the country, and if you want to but plantain of 30k and the seller is using the cashless transaction system, what will you do? And also has an advantage to bitcoiners, because since we are familiar with the online transaction, the cashless system will favour us but what market pipo?
uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 593

BTC, a coin of today and tomorrow.

View Profile
December 09, 2022, 09:52:03 PM
 #5225

NEWS UPDATE: House of reps orders CBN to halt new cash withdrawal limit

Following the announcement wey CBN make, say dem wan limit the withdrawal of cash to N20,000 daily and N100,000 weeky for individuals and N100,000 daily and N500,000 weekly for organisations wey suppose take place on 9 Jan 2023. The house of reps no gree at all about this recent infoment, and as a result them don order CBN to stop the implementation of this new policy and them don send the CBN governor Godwin Emefiele letter make him appear before the house on 15 December 2022, make him come torchlight about the new policy and tell them why dem go allow am to stand.

https://community.thenationonlineng.net/forum/breaking-house-of-reps-orders-cbn-to-suspend-new-cash-withdrawal-?xg_source=twitter

This na very interesting topic we don dey discuss here and I don read many people opinion. But e get wetin I discover for Nigeria. Anything wey happen, we must take side whether we understand the benefits or not. Especially when we no trust government because of their incompetence, anything wey dem do no dey sweet us.

But me dey always analyse the matter without hatred or bais. That was why I no dey against the redesign of naira when the news been come out and we later see the impact.

For this matter, house of assembly no get our interest for mind. Make dem getawt. Since we kerosene dey expensive dem don debate because of rural people? Na cash withdrawal wey dem wan use rural area dodge bullet?

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421

View Profile
December 09, 2022, 11:01:50 PM
 #5226

Me I believe say everything get the good and bad side of their existence. You see this new withdrawal policy mata, e actually make sense say CBN do am like that this period wey be say election dey near make dem checkmate to see the in and out flow of money from banks and know how e dey go. Our national assembly dey para because e affect them onto say dem no go fit withdraw huge cash from bank again to do their runs hence dem dey summon the CBN governor to come answer them. I just pray the CBN governor no answer dem at all. Make him for just continue with him work without any fear or favour.  This policy no too much affect the masses because of the current economic situation as everybody don dey mind their expenses and expenditure but atleast, the policy go help this festive season make person to too no dey spend to much

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀

▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄

▄▄▄▀
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134

View Profile
December 09, 2022, 11:09:53 PM
 #5227

Good evening my pipo e get small update I carry come, this na about Rural Youth Skill Acquisition program (RYSA) wey dey open for us to apply, although I no know how long this skill been don on and how Authentic dis Information be but person wey share with me say make i apply for any skill wey I like then if my application go successful and dem review am see the legitness of my details say dem go call me to start training. Like this I say make I share with my btt brothers wey get passion for skills and for handworks, if you don hear this information you fit discard am or also share with pipo wey go pick interest as I know say no be every body for here dey collect weekly as odas.

Below na their requirements and how to apply https://rysa.ng/how_to_apply

Quote
How to apply for RYSA Nigeria
Step 1-Complete the online application
 Interested candidates should Complete and submit the online application form , which will require confirming their registration with a valid email address then setting up your contact information This will also involve uploading the electronic versions of the following documents:

Documents Required
If you do not receive the verification email,kindly wait for 10-15minutes then login with your registered email address and password.

Do not upload documents that are larger than 500kbs, it will not be processed.

1.   Passport Photograph: must be with white background and must be in jpg or png format only.
2.   Local Government Certificate of Origin: must be in jpg, png or pdf format only.
3.   Birth Certificate or Sworn Afidavit of Age Declaration: must be in jpg, png or pdf format only.
4.  Means of Identification: This should be either of the following; NIN , Voters ID , Drivers License , International Passports. These also must be in jpg, png or pdf format only.
Step 2-Select a Skill-set/Enterprises/Ventures:
   Candidates are required to select one preferred Skill-Sets/ Enterprises below for training and empowerment with RYSA.

SN   SKILL-SETS   DURATION
1   Catering & Confectioneries   6 Months
2   Plumbing   6 Months
3   Hair Dressing   6 Months
4   Make-over   6 Months
5   Interlocking/ Tiling   6 Months
6   Woodwork/Furniture   6 Months
7   POP and Screed-making   6 Months
8   Electrical Installations and Repairs   6 Months
9   Aluminium Profiling   6 Months
10   Welding   6 Months
11   Fashion Designing   6 Months
12   Solar Works   6 Months
13   Auto Mechanic   6 Months
Step 3-Motivation/Personal statement
   Interested Candidates are to complete the online Motivation/Personal statement form ,this should focus on your motivations and reasons for applying for RYSA training and empowerment programme , how the knowledge you will gain if selected, be of benefit to you and your rural community.

Step 3-Proficiency Skill Test Enrollment & Gurantors
   Candidates should Click Enroll for Proficiency Skill Test button to enroll for the proficiency test (charges may apply).

   Please note that All Candidates must get enrolled for proficiency skill test as it is mandatory.The test will be conducted online based on the selected skill-sets in the next stage of the selection process.

Candidates are advised to take the practice test

Applicants of RYSA Nigeria should fill and submit the guarantors form to complete the application process.

For any Proficiency Skill Test related issues contact p-test@rysa.ng

Step 4-Application Summary
   Applicants for RYSA should take the time to review their applications before clicking on the SUBMIT button. Ensure that all informations are entered correctly and there are no typographical errors. This might just be the difference between an automatic rejection and been shortlisted for the next stage of selection process .

   If there are errors in your application after thorough review , please click on the Restart application button to begin your application from Step 1.

   Please note that , you will be required to take the Proficiency Skill Test enrollment again (Charges may apply) ,if you have restarted your application only this time with the correct informations you have updated.

   After Review and every informations checks out correctly , then you can proceed to submit your application. No corrections can be made after submission.

Implementing Partners

Whatsapp RYSA Nigeria
Mission Statement
To Impact and Enhance the Rural Youth Population with Practical Skills and Resources required for Securing Available Jobs in the Region and to also Educate them on how to be Self Reliance, thereby Reducing the number of Unemployed Youths in Nigeria.

Centre for Rural Youth Entrepreneurship and Environmental Development
Plot 743, Durumi Phase 1, Federal Capital Territory, Abuja.

+234 (0) 808 034 6379
support@rysa.ng
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501

View Profile WWW
December 09, 2022, 11:25:19 PM
 #5228

I created a thread on Meta dis morning about the former username The Pharmacist wey don change im name. 4 there I come dey take style ask for we board creation. Una go fit see am for here https://bitcointalk.org/index.php?topic=5427457.0 na gradual process we go dey do am dey go. Brainboss prepare di sub boards keep so any time when di mata go come, u go just submit am.
When the time d right wey go get our local board. I believe sae no be only us d reason to get their own local board, em get other countries wey d involve. One thing wey d sure be sae, anytime they wan get additional of local boards for the forum, we go come first. So make we jellof and hope for the best in the future. Our matter for a local board don reach our mans ears for the forum

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
December 10, 2022, 04:41:21 AM
 #5229

2. Make una allow igehhh to count the 7 he has started, because really if you look at it, politics is more than cryptocurrency which the core mandate of the thread.
Bitcoin cannot Exist Without Politics

Make una use the poll, many people no go fit air their views as e go belike dem dey attack each other so with the poll anonymity dey granted. Political Bitcoin related discussion na wetin we dey talk here right 4rm time and that isn't what is been kicked against (so the community isn't confused), what is been kicked against is, will mr A win or Mr B win etc and all those campaign related posts are making the thread look messy. If any news about the currency or Bitcoin is discussion then we can bring that discussion to the thread. If them pass bill wey go affect we nation or targeted at the Bitcoin community we fit bring am here discuss.

Nobi if politicians rise one leg up, we bring am come table. Understand the kind of discussion wey you dey bring come table before you create that post. Make everything wey we engage in give us more wisdom, no be to they drag drag wetin we know say no get any benefits to us and usually this kind topics dey bring argument between members wey fit lead to one thinking the other is been disrespectful.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 833

Livecasino.io

View Profile
December 10, 2022, 06:28:22 AM
 #5230

Make una use the poll, many people no go fit air their views as e go belike dem dey attack each other so with the poll anonymity dey granted. Political Bitcoin related discussion na wetin we dey talk here right 4rm time and that isn't what is been kicked against (so the community isn't confused), what is been kicked against is, will mr A win or Mr B win etc and all those campaign related posts are making the thread look messy. If any news about the currency or Bitcoin is discussion then we can bring that discussion to the thread. If them pass bill wey go affect we nation or targeted at the Bitcoin community we fit bring am here discuss.
This thing nor too hard like that sha. If we dey struggle to get Naija Politico-Bitcoin use na check this website - Nairametrics. Them get better up-to-date financial, investing, and business news, research-based content, financial literacy, and personal finance resources.

NEWS UPDATE: House of reps orders CBN to halt new cash withdrawal limit
The house of reps no gree at all about this recent infoment, and as a result them don order CBN to stop the implementation of this new policy and them don send the CBN governor Godwin Emefiele letter make him appear before the house on 15 December 2022, make him come torchlight about the new policy and tell them why dem go allow am to stand.

The House of Reps nor fit do anything. Where dem been dey when oga Meffy, walker with him too legs go meet our Presido? Where dem been dey when them do the launch? Nor be because say dem see say dem nor fit benefit from am na him make them one be like say dem one fight Oga Meffy? Well, I dey monitor them closely sha but in my estimation dem be toothless bull dogs.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421

View Profile
December 10, 2022, 12:19:34 PM
 #5231

Good evening my pipo e get small update I carry come, this na about Rural Youth Skill Acquisition program (RYSA) wey dey open for us to apply, although I no know how long this skill been don on and how Authentic dis Information be but person wey share with me say make i apply for any skill wey I like then if my application go successful and dem review am see the legitness of my details say dem go call me to start training. Like this I say make I share with my btt brothers wey get passion for skills and for handworks, if you don hear this information you fit discard am or also share with pipo wey go pick interest as I know say no be every body for here dey collect weekly as odas.

Below na their requirements and how to apply https://rysa.ng/how_to_apply

Quote
How to apply for RYSA Nigeria
Step 1-Complete the online application
 Interested candidates should Complete and submit the online application form , which will require confirming their registration with a valid email address then setting up your contact information This will also involve uploading the electronic versions of the following documents:

Documents Required
If you do not receive the verification email,kindly wait for 10-15minutes then login with your registered email address and password.

Do not upload documents that are larger than 500kbs, it will not be processed.

1.   Passport Photograph: must be with white background and must be in jpg or png format only.
2.   Local Government Certificate of Origin: must be in jpg, png or pdf format only.
3.   Birth Certificate or Sworn Afidavit of Age Declaration: must be in jpg, png or pdf format only.
4.  Means of Identification: This should be either of the following; NIN , Voters ID , Drivers License , International Passports. These also must be in jpg, png or pdf format only.
Step 2-Select a Skill-set/Enterprises/Ventures:
   Candidates are required to select one preferred Skill-Sets/ Enterprises below for training and empowerment with RYSA.

SN   SKILL-SETS   DURATION
1   Catering & Confectioneries   6 Months
2   Plumbing   6 Months
3   Hair Dressing   6 Months
4   Make-over   6 Months
5   Interlocking/ Tiling   6 Months
6   Woodwork/Furniture   6 Months
7   POP and Screed-making   6 Months
8   Electrical Installations and Repairs   6 Months
9   Aluminium Profiling   6 Months
10   Welding   6 Months
11   Fashion Designing   6 Months
12   Solar Works   6 Months
13   Auto Mechanic   6 Months
Step 3-Motivation/Personal statement
   Interested Candidates are to complete the online Motivation/Personal statement form ,this should focus on your motivations and reasons for applying for RYSA training and empowerment programme , how the knowledge you will gain if selected, be of benefit to you and your rural community.

Step 3-Proficiency Skill Test Enrollment & Gurantors
   Candidates should Click Enroll for Proficiency Skill Test button to enroll for the proficiency test (charges may apply).

   Please note that All Candidates must get enrolled for proficiency skill test as it is mandatory.The test will be conducted online based on the selected skill-sets in the next stage of the selection process.

Candidates are advised to take the practice test

Applicants of RYSA Nigeria should fill and submit the guarantors form to complete the application process.

For any Proficiency Skill Test related issues contact p-test@rysa.ng

Step 4-Application Summary
   Applicants for RYSA should take the time to review their applications before clicking on the SUBMIT button. Ensure that all informations are entered correctly and there are no typographical errors. This might just be the difference between an automatic rejection and been shortlisted for the next stage of selection process .

   If there are errors in your application after thorough review , please click on the Restart application button to begin your application from Step 1.

   Please note that , you will be required to take the Proficiency Skill Test enrollment again (Charges may apply) ,if you have restarted your application only this time with the correct informations you have updated.

   After Review and every informations checks out correctly , then you can proceed to submit your application. No corrections can be made after submission.

Implementing Partners

Whatsapp RYSA Nigeria
Mission Statement
To Impact and Enhance the Rural Youth Population with Practical Skills and Resources required for Securing Available Jobs in the Region and to also Educate them on how to be Self Reliance, thereby Reducing the number of Unemployed Youths in Nigeria.

Centre for Rural Youth Entrepreneurship and Environmental Development
Plot 743, Durumi Phase 1, Federal Capital Territory, Abuja.

+234 (0) 808 034 6379
support@rysa.ng

This na correct work wey you do mate. You don try. Dis wan show say we see each other for  here to promote our self for this platform wey we dey so. You see ehn o like am say we dey so LL these things here for ourselves. So that tommorow when we see each other outside, we go jollificate very well wey be say we Don do each others good. I want to still encourage us to dey post things of this nature as long as na genuine and authentic for we country naija so that others or everybody go dey carried along make no body dey behind. Chief Crypto miles you too much. As I see this post w sweet me for Belle say you out this thing here make we for see am. Thank you. Our people wey want to join make una do quickly begin register and make una do una due diligence follow o.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀

▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄

▄▄▄▀
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1918
Merit: 329

View Profile WWW
December 10, 2022, 03:40:44 PM
 #5232

Bitcoin cannot Exist Without Politics

You see say na this your last sentence capture the thing I deh try talk since now? Na politics make bitcoin deh as e deh today self. If politicians back bitcoin up the thing go fly enter moon overnight. Na politics deh control the economy and we no supposed deh think say na waste to deh talk too much politics. You correct for your comment. I move for all posts weh make sense to be counted, whether on politics or on bitcoin as far as them make sense.
Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252

View Profile
December 10, 2022, 04:08:42 PM
 #5233

Dis wan wey Nigerian Securities Regulator e remove Crypto in their Digital Asset Agenda, how dem wan take achieve their goals. There are some policies dat Nigerian financial institutions would brought to the public that would still against them. Nigerian Government is bringing all these e-transaction policies bcos of cryptocurrency (bitcoin) which is massively use by the youths. But the problem I am seeing from the government perspective is that, they want to control the crypto system in the country but they could not, so they are bringing different ways.
Excluding cryptocurrency from exchange platforms will not move market to di way they want. Read more here

Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673

View Profile WWW
December 10, 2022, 06:06:10 PM
Merited by Wiwo (1)
 #5234

E no go hard me believe say these stupid rule imposed by the central bank of 9ja nah APC government they fuel am to happen because this  go only work for them favor as na them dey power, I no understand wetin them wan turn us into ohhh.

We need do more than this election election something ohhhh, imagine bringing out a law that will only benefit themselves, this people are completely sick they're not after the betterment of the country but selfish minded what the bloody hell.
E good as house of reps done halt am for now, I go also love am if them go fit stop amz entirely, APC government nah faluire first first, any person weh dey support them they sick in the head. You don't know better.

E be like say your problem no be really the implementation of dis withdrawal limit oo, na APC government be your problem sef. As dey don talk am make we see how e go be even though we know say e no go favour many people and dem d leaders make am look to us say dem go hear am too for body. Any new policy in d country is always accompanied by positive and negative comments, either ways one has to be done for the betterment and d the nation. Let’s see the reason why dis was implemented when the CBN Governor appears in the house of representative in Abuja soon to explain himself for dis new rule wey him set for our naira.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675

View Profile WWW
December 10, 2022, 06:33:20 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #5235

Dis wan wey Nigerian Securities Regulator e remove Crypto in their Digital Asset Agenda, how dem wan take achieve their goals. There are some policies dat Nigerian financial institutions would brought to the public that would still against them. Nigerian Government is bringing all these e-transaction policies bcos of cryptocurrency (bitcoin) which is massively use by the youths. But the problem I am seeing from the government perspective is that, they want to control the crypto system in the country but they could not, so they are bringing different ways.
Excluding cryptocurrency from exchange platforms will not move the market in di way they want. Read more here

Nigeria is not the first country to have excluded cryptocurrency from the digital asset policy, and the main reason why countries could not include cryptocurrency as part of assets on their stock exchange is because of the decentralized nature of some of the cryptocurrencies like Bitcoin. As we already know, decentralized cryptocurrency can not be controlled by the government so including it in the list of digital assets will be like opening up their economy to be exposed to many viruses in the crypto 🏭 industry. The highest the government can do in line with adopting bitcoin and other cryptocurrencies is through regulation of crypto services such as centralized exchanges and other platforms. To be frank with you, I don't think the Nigeria government has any plan as regards to cryptocurrency adoption and if you have checked carefully, the recent monetary policy that result in redesigning the Naira and limit of cash withdrawals were all done with out careful observation of the role decentralized digital currency will play to avoid this restriction and how the CBN policy is an advantage to crypto users most especially Bitcoin that is decentralized. I think to help widen our understanding of some of the topics as regards to the new Nigeria monetary policy we should try to bring in some statistical tools and data to support our discussion so that it can help give readers a better understanding of the policies and how it works rather than focusing on one direction which is the norms with Nigerian to always kick against every government policy even though they can't avoid it, I think it will be more profiting to focus our attention in analyzing new policy and see how we can work our ways around it and what options are open to us as citizens in government policies.
NdaMk
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 303
Merit: 136

Defend Bitcoin and its PoW: bitcoincleanup.com

View Profile
December 10, 2022, 07:41:23 PM
 #5236

What is the impact of the limitation of the daily cash withdrawal to bitcoin ? This has a direct effect on bitcoiners in Nigeria, since bitcoin can't be used without the Fiat currency in the country, and if you want to but plantain of 30k and the seller is using the cashless transaction system, what will you do? And also has an advantage to bitcoiners, because since we are familiar with the online transaction, the cashless system will favour us but what market pipo?

You no need to bother yourself too much about this matter my guy, if dem implement dis then even the market people go improvise, na because dem never introduce am you dey reason say e go hard. Even person wey no go school now fit operate and use ATM machine. Before dem introduce am for even civil servants to dey collect money from bank instead of table payment dem been grumble but now dem prefer am like that. Anything wey person put head say him go do, e go definitely work out like that. Make we just dey watch see how the matter go be after dem implement am because I no see any reason wey dem go stop am now since e don reach dis stage like dis.

The OGz Club     [ [ [ [ [   The 1st & Only #MemeFi Project   ] ] ] ] ]
Website     ◢ Reddit     ◢ Telegram     ◢ Twitter     ◢ TikTok     ◢ Facebook
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄     ►► Powered by BOUNTY DETECTIVE     ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
]
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360

Underestimate- nothing

View Profile WWW
December 10, 2022, 08:31:48 PM
 #5237

My country people wey gidigbam for this bitcointalk platform mata I hail una. I say make I Yan una de Koko wey dey my zone this afternoon. Una know that song wey we governor dey always sing wey we people for Rivers like well well " as e dey sweet us who dey pain Dem as e dey pain Dem, e go dey sweet us" I dey my own today dey sing my song for one corner one paddi man say make I no sing am again I ask am why I no go sing am him say na him political opponent dey always sing that song say for that place wey we dey ba make I no sing am. Naim I ask am how e take concern am as I dey sing the song him say e dey pain am because him no like the governor. Na so issues take start o but I just avoid am carry myself adjust from there now too early for that wahala. I no want to see any funny thing this period. Why I dey talk this thing be say some people done too take this politics of a thing too personal. To the point wey then dry create enmity fir themselves in the cause of defending there perceived leaders which is not alright. Politics is now seen as a do or die affairs for we naija wey be say people dey kill each other anyhow for the leaders Dem wey no send them. It's time the we stop all this politics if bitterness and be civil in our political dealings.
Me self notice am because for this last election brothers they fight because they both belong to different political party, no be good thing at all they done allow this politicians enter their head, me I no like politicians oh because does people sabi manipulate people, if you look my people from the north them no wan hear anything when it comes to their tribe which is a very poor way to think but make them no worry na time I believe everything go sha better.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 702

View Profile
December 10, 2022, 08:35:46 PM
 #5238

The Nigerian government are always looking for ways to make life extremely difficult for it citizens the new law the CBN government are prescribing is so ridiculous to me, it makes businesses like Pos goes backwards.

Although I agree that this would help limit the use of cash and may stop kidnappings and stealings also would make finding criminals easier but there lots of disadvantages on it.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Frankolala
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 700
Merit: 522

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
December 10, 2022, 08:51:34 PM
 #5239

Anyhow wey CBN won do,no wahala,if dem like make dem say na only 5k withdrawal, we go still adapt to the system so I beg make we think on way forward on how to adapt to this law should in case he happen.

After all the hardship and insecurity wey the government put us,we still dey survive so new law,new way to to live with am. Na the politicians go still choke because na dem dey spend big big money,na e make u see say them won debate on the mata. Na cryptocurrency traders na e this fit affect small but u wey dey hodl your coin,na opportunity for u to hodl for long time,maybe befire that time wey u go need to change your Bitcoin dis pple fit change the law again.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Cryptomultiplier
Full Member
***
Online Online

Activity: 770
Merit: 180

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile WWW
December 10, 2022, 09:59:11 PM
 #5240

No matter how much we the people who this new implementation is going to affect, cry, it is until it becomes active, will the result for the  new withdrawal limit be clear.

I wonder if e go in any way affect the use of crypto currency for those way the withdrawal limit go affect their business and transactions. Na to dey patient with them until after elections, na em be the advise wey dey ground.
Still, I hear say CBN dey try review the limit wey them set, because maybe them don see how e go impact the nation in total, and e go really affect the economic growth, mostly now wey dollar dey deal mercilessly with naira and scarcity of fuel, hike in price of food, dey parade everywhere.
Na to just dey patient be my advice.

Pages: « 1 ... 212 213 214 215 216 217 218 219 220 221 222 223 224 225 226 227 228 229 230 231 232 233 234 235 236 237 238 239 240 241 242 243 244 245 246 247 248 249 250 251 252 253 254 255 256 257 258 259 260 261 [262] 263 264 265 266 267 268 269 270 271 272 273 274 275 276 277 278 279 280 281 282 283 »
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!