Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3248
Merit: 1286
Once a man, twice a child!
|
 |
September 28, 2021, 12:40:15 AM |
|
Ahh my pipo it's happening oh, u know say me no believe dis eNaira something go work out but e b like dem serious oh well make we dey watch how e go play out.
My broda, to tell you d truth I nor think sey dis eNaira thing go dey different 4rm d regular online banking wey we dey do already oh. D only thing wey go make me even begin look dem side na if dem go compose am enta blockchain to avoid stories wey dey touch like naked wires.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
Trojane
Member

Offline
Activity: 270
Merit: 28
|
 |
September 28, 2021, 05:31:36 PM |
|
I no say i don fuck up my people.... But i want make una understand say na wen i been still be newbie wey i go plagarize ... I don go against the rules i know,Abeg make una pardon me Forum po po don talk say the moderators them don pardon me I promise say this kind thing no go happen again 🙏 I don take through out yesterday review all my post From beginning to end ... Make i for avoid any problem wey go spoil our native reputation... Abeg,make una no too reason my mata as i don accept my fault say i plagiarise This time,i go dey very careful Thank u country pepu once again God bless una 🙏🙏
|
|
|
|
igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1932
Merit: 2229
Convert Your BTC To Naira Here 💰
|
 |
September 28, 2021, 08:02:39 PM |
|
This is how your post formats suppose dey why you dey cut dem short short wit unnecessary punctuations, your writing style dey draw attention to yourself. I no say i don fuck up my people. But i want make una understand say na wen i been still be newbie wey i go plagarize I don go against the rules i know,Abeg make una pardon me Forum po po don talk say the moderators them don pardon me I promise say this kind thing no go happen again 🙏I don take through out yesterday review all my post From beginning to end Make i for avoid any problem wey go spoil our native reputation...Abeg,make una no too reason my mata as i don accept my fault say i plagiarise This time,i go dey very careful. Thank u country pepu once again God bless una 🙏🙏
Just try and de careful I've told you before try dey the board you know say you can talk and give helpful contributions without reading from the net to post, and find something meaning to add to the forum, mod ignore that plagiarism case but the wahala thing about the forum be say history will always locate person by the time u want become something or u apply for sumtin wey big It's happening no going back although u never can tell with the way the government dey handle things at times but I can't wait to see how the whole drama goes.
|
|
|
|
|
|
| ..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
|
Nathrixxx
|
 |
September 28, 2021, 11:07:00 PM |
|
awa guyz bin dey japaa! na so den dey ring am full everywhere 4 dem twitter Shey una don hear say na so our tori been dem full twitter for naija on top say awa youths bin dey joni outside d kontry and con dey flood d twitter wt different terms dey yarn se dey don "japa" some say dey don "delete vpn" while odas bin dey yarn talk say nna " welcom 2a new dispensation" as d mata dey totori dem 4 bodi na so den dey take interesting and captivating word nak am say de don free 4 naija hand o, Mixed reactions trail ‘Goodbye Nigeria’ trend on Twitter even d twitter sef una sabi as we take dey enta am now, na so te awa bois dey comot d kontry dey japaaa. Na so guyz dey huzle dey go nd e go mak sens if me sef fit jam such opotunity dey go oh.... A swear! Bcos me i bin dey rizin sey naija guyz no lazy nd na enitin wey fit comot moni dey hand dem fit huzle get o, or wetin una own yarn be konsanin de tori bin hia.
|
|
|
|
Cookdata
Legendary
Online
Activity: 1498
Merit: 1134
Not Your Keys, Not Your Bitcoin
|
 |
September 29, 2021, 07:08:07 AM Last edit: September 29, 2021, 07:20:12 AM by Cookdata |
|
^^
We are Solicitors to ENAIRA PAYMENT SOLUTIONS LIMITED (RC 508500) which was incorporated on the 7th of April, 2004. Our client is and remains a valid and existing legal entity having complied with the statutory requirements as regards the filing of its annual returns and the payment of company income tax, Source:- The CableSeems like things are not longer going as planned by our CBN, they just got sued for trademark and contravention. They also further warned CBN from issuing of Enaira and anything related to their product. No be juju be this?
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2800
Merit: 5129
Available for signature & promotional jobs.
|
 |
September 29, 2021, 07:48:35 AM |
|
Awa guyz bin dey japaa! na so den dey ring am full everywhere 4 dem twitter Bro dat stori been full twitter yesterday wen I login to see if any update dey for one of my coins I been buy becus while all market dey down na only am been they pump. E get one picture all man wey don move been dey use, dat picture from King of boys movie wey d woman dey raise glass. E sweet me oh I no go lie, if me I see way to comot dis country I no go waste am but I hear say to settle dat side no easy oh. Wetin dose pipo wey dey comot, wetin dem go go do for dat side self?. Seems like things are not longer going as planned by our CBN, they just got sued for trademark and contravention. They also further warned CBN from issuing of Enaira and anything related to their product. No be juju be this?
Try dey use pidgin communicate na the official language for here be dat. The mata wey you point out go dey interesting Aswear but I feel say they fit settle dem sharp sharp and dem go allow the country use the name. Make dem no go fuck up say dey no go take compensation oh if not the country fit fuck dem up and dem go lose everything self. @Trojane hear igehhh advice, make your sentence they complete if not them go reason say you just they give space to increase post quantity.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS ..470%.. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3248
Merit: 1286
Once a man, twice a child!
|
 |
September 29, 2021, 06:11:02 PM |
|
Source:- The CableSeems like things are not longer going as planned by our CBN, they just got sued for trademark and contravention. They also further warned CBN from issuing of Enaira and anything related to their product. No be juju be this? This owa people dem sef nor dey eva dey tired to dey shame us. Which kain embarrassment be dis wan na again. So, FGN with all dem advicers nor fit find out sey na copyright infringement dem dey take play before now? Make dem no go fuck up say dey no go take compensation oh if not the country fit fuck dem up and dem go lose everything self.
Make dem insist on dem compensation abeg, and nor fear anything at all. Which kain fcuk you dey talk about again. If you steal persin property, you gat to pay for am na. Na simple matta be dat.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
okorieemmanuel
Jr. Member
Offline
Activity: 277
Merit: 4
|
 |
September 29, 2021, 06:23:58 PM |
|
^^
We are Solicitors to ENAIRA PAYMENT SOLUTIONS LIMITED (RC 508500) which was incorporated on the 7th of April, 2004. Our client is and remains a valid and existing legal entity having complied with the statutory requirements as regards the filing of its annual returns and the payment of company income tax, Source:- The CableSeems like things are not longer going as planned by our CBN, they just got sued for trademark and contravention. They also further warned CBN from issuing of Enaira and anything related to their product. No be juju be this? Dem don already launch Enaira website. Enaira payment solutions limited no do their homework well. enaira.com dey na
|
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3248
Merit: 1286
Once a man, twice a child!
|
 |
September 30, 2021, 06:38:53 AM |
|
Dem don already launch Enaira website. Enaira payment solutions limited no do their homework well. enaira.com dey na
Mehn! You dey dis forum since 2017 and I nor think sey I don even run into you till now? Na wa oh. Dis forum dey dat big be dat. Anyway, welcome broda. I hope sey you show with Agege 🍞 sha.
|
| EARNBET | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | ███████▄▄███████████ ████▄██████████████████ ██▄▀▀███████████████▀▀███ █▄████████████████████████ ▄▄████████▀▀▀▀▀████████▄▄██ ███████████████████████████ █████████▌████▀████████████ ███████████████████████████ ▀▀███████▄▄▄▄▄█████████▀▀██ █▀█████████████████████▀██ ██▀▄▄███████████████▄▄███ ████▀██████████████████ ███████▀▀███████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
▄▄▄ ▄▄▄███████▐███▌███████▄▄▄ █████████████████████████ ▀████▄▄▄███████▄▄▄████▀ █████████████████████ ▐███████████████████▌ ███████████████████ ███████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
| King of The Castle $200,000 in prizes | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | 62.5% | RAKEBACK BONUS |
|
|
|
okorieemmanuel
Jr. Member
Offline
Activity: 277
Merit: 4
|
 |
September 30, 2021, 07:57:46 AM |
|
Dem don already launch Enaira website. Enaira payment solutions limited no do their homework well. enaira.com dey na
Mehn! You dey dis forum since 2017 and I nor think sey I don even run into you till now? Na wa oh. Dis forum dey dat big be dat. Anyway, welcome broda. I hope sey you show with Agege 🍞 sha. Abeg!? No b today. Una well done o. I no dey show my face always. But our country just dey one kind now. so make I contribute my own. Name: Emmanuel Location: Lagos Nigeria Occupation: Mechanical Engineer
|
|
|
|
|
|
Nathrixxx
|
 |
September 30, 2021, 08:15:20 PM |
|
Abeg i hear say d govt. don giv d admin to each group license to kill one cow sent frm daura by sai baba in a bid 2 celebrate d naija day, na so i wan ask awa own admin 4 hia 2 giv us location 4 d asunn joint.... Guys bin wan flex o or wetin be una plan against 2moro?
Na naija we dey and we gada dey! Abeg dis na joke o Laffin mata wey i bin title "tiku ma ribs" Make we laf smal 2 relif stres
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2800
Merit: 5129
Available for signature & promotional jobs.
|
 |
September 30, 2021, 08:27:06 PM |
|
Abeg i hear say d govt. don giv d admin to each group license to kill one cow sent frm daura by sai baba in a bid 2 celebrate d naija day, na so i wan ask awa own admin 4 hia 2 giv us location 4 d asunn joint.... Guys bin wan flex o or wetin be una plan against 2moro?
Omehn, I forget say tomorrow na Oct 1st ohh, how d celebration go be na for the forum. I understand say our country no dey try but wetin we go do na, our country na our country. Dem say no mata how ur mama dey, even though na witch, your mama na still ur mama and you no fit change am. Maybe make we organized something wey we fit use hold body celebrate the day for the forum. All those people wey don chop money 4rm here, I know una names oh I no wan call name, make una come do giveaway. Sha anyone tomorrow wan be make e be me I no dey celebrate sha, na house I go dey throughout. I just hope NEPA go dey so we fit enjoy am, maybe watch one or two Netflix because person deserve rest.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS ..470%.. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1848
Merit: 1193
|
 |
September 30, 2021, 09:39:58 PM |
|
Omehn, I forget say tomorrow na Oct 1st ohh, how d celebration go be na for the forum. I understand say our country no dey try but wetin we go do na, our country na our country.
Guy, everywhere dull normally, i remember that year when e be say before October 1st go reach, you go dun dey see green and white for everywhere, for boutique, for taxis, for stores and all that. But now, nothing like that no vibe, no joy for plenty people side. Like this sef, some people for my WhatsApp dun warn me say dem nor wan see me send them any Happy Independence day message. Lol. My people, any independence really to celebrate? Abi na normal Happy new month nai go well pass to wish people?
|
|
|
|
|
|
| . betpanda.io | │ |
ANONYMOUS & INSTANT .......ONLINE CASINO....... | │ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ █████████████████████████ ████████▀▀▀▀▀▀███████████ ████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████ ████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████ ████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████ ██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████ ██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀░░░▀██████████ █████████░░░░░░░█████████ ████████░░░░░░░░░████████ ████████░░░░░░░░░████████ █████████▄░░░░░▄█████████ ███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████ ██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████ ██████░░░░█▀█▀█░░░░██████ ██████░░░░░░░░░░░░░██████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀▀▀▀▀▀█████████ ███████▀▀░░░░░░░░░███████ ██████▀░░░░░░░░░░░░▀█████ ██████░░░░░░░░░░░░░░▀████ ██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████ ████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████ ████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████ ████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████ █████░▀░█████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | .
SLOT GAMES ....SPORTS.... LIVE CASINO | │ | ▄░░▄█▄░░▄ ▀█▀░▄▀▄░▀█▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████████ █░░░░░░░░░░░█ █████████████ ▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄ ▄▀▄██▄███▄█▄██▄▀▄ ▄▀▄█▐▐▌███▐▐▌█▄▀▄ ▄▀▄██▀█████▀██▄▀▄ ▄▀▄█████▀▄████▄▀▄ ▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀ ▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀ | Regional Sponsor of the Argentina National Team |
|
|
|
Upgrade00
Legendary
Offline
Activity: 2590
Merit: 2787
Community Manager - Brand Promotions ✅
|
 |
September 30, 2021, 10:14:43 PM |
|
Maybe make we organized something wey we fit use hold body celebrate the day for the forum.
The idea no bad at all, even if na to do small publicity so people wey dey the forum go know say something dey happen for Naija. Time don go, I for suggest something like designed avatar for those ones wey their avatar space dey available.
|
█████████████ █████████████ █████████████ ██▄▄▀▀███▄▄██ ██░░░█░░░▀▄██ █▀▄▄██▄░░░███ █░░████▀▀▀▀██ █░█▀▀█░░░░█░█ ████░░█▄▄█░██ ██▀▀█████▀▀██ █████████████ █████████████ █████████████ | █████████████ █████████████ █████████████ ██▄▄██░██▄▄██ ███▄▀█░█▀▄███ █▀▀▄░▄░▄░▄▀▀█ ▄██▀▄█░█▄▀██▄ ██░███░███░██ ██████░██████ ██▀▀██░██▀▀██ █████████████ █████████████ █████████████ | | █████████████ █████████████ █████████████ █████▄░▀████▄ ███▄███▄░▀███ █▄███▀█▀█▄░▀█ ▄▀██▄▀▄▀███▄▀ █▄░▀▄█▄████▀█ ███▄░▀███▀███ ▀████▄░▀█████ █████████████ █████████████ █████████████ | █████████████ █████████████ █████████████ ██▄░█████░▄██ ██▌▐█████▌▐██ ██░███████░██ █▌▐███████▌▐█ ██░███████░██ ███▄▀▀▀▀▀▄███ ██▀▀█████▀▀██ █████████████ █████████████ █████████████ |
|
|
|
Cookdata
Legendary
Online
Activity: 1498
Merit: 1134
Not Your Keys, Not Your Bitcoin
|
 |
October 01, 2021, 07:50:23 AM |
|
Unto say things bad no mean say we no go celebrate am, our darling country na plus 1 today, I wish am maximum security, stabilize economy, minimum corruption, zero banditry, free country terrorism, good available social amenities, good road, standard health facilities, improved in educational standard. I know say our fathers don dy pray teh teh say e go better but things still never dy him place but we no go give up until one day, our dear naija will be great again. Ooh, I forget to add stable power supply  E go better one day and everyone go smile one's again.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2800
Merit: 5129
Available for signature & promotional jobs.
|
 |
October 01, 2021, 08:30:34 AM |
|
I for suggest something like designed avatar for those ones wey their avatar space dey available.
Belike you dey my mind although I been dey find we get the bloody flag own as e go send the main message but can't edit that so I just fall back to this old avatar wey I wear one time like dat. Na so me I wan celebrate my own independence E go better one day and everyone go smile one's again.
Broda I give amen to that prayer, and surely one day we go jubilant as we go enjoy small freedom wey dem European dey enjoy, we go get some privileges as well like good road, water, food and better working environment. Make we just dey grind as a country we go reach there one day. Me I dey give am Happy-ish oh because I no get joy at all but ur father na ur father nothing you go fit do.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS ..470%.. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1932
Merit: 2229
Convert Your BTC To Naira Here 💰
|
 |
October 01, 2021, 02:49:39 PM Last edit: October 03, 2021, 07:37:03 PM by igehhh |
|
Happy Independence Day Nigeria We country pipo how una dey enjoy una free independence day celebration? Make una try put body to push this country forward as na the only treasure we get, make we try put head together and make it better for our future generations, the current government dey face challenges and may not be the best to some of us due to one thing or the other but we must move Naija forward it's our right to make it better. If you dey proud of your country dedicating your personal text today no go kill you besides everyone know your root already... Nice one CB Highlights speech by pres. Buhari On Covid 19 vaccinethe Government of Nigeria has continued to explore all available options to ensure Nigerians have free access to safe and effective vaccines. Some five million vaccine doses have been administered to Nigerians through efforts led by the National Primary Health Care Development Agency and we will continue to explore options for purchase or acquisition of vaccines such as through COVAX and the African Vaccine Acquisition Trust.
On Food SecurityI am proud to announce Nigeria has commenced its journey to pharmaceutical independence. This journey, which will take years to achieve but will ultimately result in Nigerian based companies developing the Active Pharmaceutical substances and competence needed for us to make our own drugs and vaccines. On securityEarlier this year, I launched the Integrated National Security and Waterways Protection Infrastructure, the Deep Blue Project, which is designed to secure Nigerian waters up to the Gulf of Guinea. I am happy to inform Nigerians that we have taken delivery of key assets for this project and very soon, its impact will be felt. In the North East region alone, over eight thousand Boko Haram terrorists have surrendered. On local refineryNigeria’s Roadmap on Local Refining is on track with the Commissioning of a Modular refinery in Imo State. A second is scheduled for commissioning by the end of this year in Edo State and the third one in Bayelsa State by 2022. On Twitter ban liftFollowing the extensive engagements, the issues are being addressed and I have directed that the suspension be lifted but only if the conditions are met to allow our citizens continue the use of the platform for business and positive engagements. You fit get full tori for Here
|
|
|
|
|
|
| ..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 2100
Merit: 6050
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
October 01, 2021, 03:23:58 PM |
|
If you dey proud of your country dedicating your personal text today no go kill you besides everyone know your root already... Nice one CB
No vibe, no job employment, 2015 GDP is more than this present GDP, more loan borrowed, no freedom of speech, Twitter banned, price hike of food, poor economy, increase abduction rate for ransom. Earnestly, what to be proud about?
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
October 01, 2021, 04:25:55 PM |
|
No vibe, no job employment, 2015 GDP is more than this present GDP, more loan borrowed, no freedom of speech, Twitter banned, price hike of food, poor economy, increase abduction rate for ransom. Earnestly, what to be proud about?
First make I salute everyone for this forum, on our independence day, we country na 61 years omo for real life matter person way day 61 na elderly man, him for don full him belle with enough experience to carry am through and even get more to share to others, but our country no be so, we just day as if we day go back for age, from wetin my dad tell me e bike say back then things was better than wetin we day see now, but regardless we no get anything to be proud of we still gat day patriotic to the flag not the rulers, I believe say there will be a country in it we go day proud of.
|
|
|
|
|
|
| . betpanda.io | │ |
ANONYMOUS & INSTANT .......ONLINE CASINO....... | │ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ █████████████████████████ ████████▀▀▀▀▀▀███████████ ████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████ ████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████ ████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████ ██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████ ██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀░░░▀██████████ █████████░░░░░░░█████████ ████████░░░░░░░░░████████ ████████░░░░░░░░░████████ █████████▄░░░░░▄█████████ ███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████ ██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████ ██████░░░░█▀█▀█░░░░██████ ██████░░░░░░░░░░░░░██████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀▀▀▀▀▀█████████ ███████▀▀░░░░░░░░░███████ ██████▀░░░░░░░░░░░░▀█████ ██████░░░░░░░░░░░░░░▀████ ██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████ ████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████ ████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████ ████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████ █████░▀░█████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | .
SLOT GAMES ....SPORTS.... LIVE CASINO | │ | ▄░░▄█▄░░▄ ▀█▀░▄▀▄░▀█▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████████ █░░░░░░░░░░░█ █████████████ ▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄ ▄▀▄██▄███▄█▄██▄▀▄ ▄▀▄█▐▐▌███▐▐▌█▄▀▄ ▄▀▄██▀█████▀██▄▀▄ ▄▀▄█████▀▄████▄▀▄ ▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀ ▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀ | Regional Sponsor of the Argentina National Team |
|
|
|
Fivestar4everMVP
Legendary
Offline
Activity: 2814
Merit: 1140
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
October 01, 2021, 07:07:54 PM |
|
If you dey proud of your country dedicating your personal text today no go kill you besides everyone know your root already... Nice one CB
No vibe, no job employment, 2015 GDP is more than this present GDP, more loan borrowed, no freedom of speech, Twitter banned, price hike of food, poor economy, increase abduction rate for ransom. Earnestly, what to be proud about? Alot dey to be proud of ooh, first, dey proud say as the country bad reach, you still dey alive, God no allow you be among the ones wey them adopt for either ransom or killing, dey proud say you still dey see better food chop even as food price don hike pass roof self, me as a Christian, I dey proud say God never allow Nigeria enter war even as different groups and youths dey beat drums of war every blessed day, I dey proud say, soon enough, God go intervene for every matter wey concern Nigeria.... My people, happy independence day ooooh, God hand dey this country, no matter how bad you think say the country be, never forget say diamond and gold dey pass through fire before they become very valuable. Nigeria🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬💎