Issa56
|
 |
October 09, 2021, 09:12:18 AM |
|
I just dey laugh when I dey listen to radio station this morning wey some guys come dey talk about bitcoin investment program lol.Dem dey advertise dey ask people to send YES to the numba wey dem call out for interest and seat reservation. As usual with Nigeria stuff na, greedy people wey think say na them first sabi new thing go like go public to collect public money take join there own take travel outside  I dey wonder wetin dem want tell the participants wey no go end for register with certain money and invest with another money and within one month, gbemu or big alert go begin show up but them go forget say bear dey oo, that one go dey hidden from participants. And finally finally, dem go chop people money waka. No be today wey ynash don dey for back oo. We wey dey here dey privileged and know better. My people perish becos dem no wan sabi sometin. Far back self, I no tink say those kind tin fit catch me make e come be now. Flex guys, who go take me out dis weekend joor  Baba, e be like say na the eastern part of NAIJA you dey ooh, cus me lodge for asaba currently and na almost everyday I dey hear that their advertisment ontop wazobia Fm onitcha, if I dey hear that their ad, I dey always dey laugh too, and sincerely, I dey always dey pity people wey go believe that their crap come dey send yes yes, those scammers go just use them chop. By the way guys, una see the latest wey happen on Thursday,? Nigerian army arrest popular Nollywood actor, Chinwetalu Agu say because him dress in Biafra outfit... Though through the help of Ohaneze ndi igbo, they don release am today, my question now be say, where Nigeria really dey go???
Follow the news here*** https://punchng.com/agn-commends-ohanaezes-efforts-towards-chiwetalu-agus-release/?utm_source=auto-read-also&utm_medium=web
***https://punchng.com/this-is-rising-sun-not-biafra-not-eastern-security-network-actor-chiwetalu-agu-defends-outfit/?utm_source=auto-read-also&utm_medium=web
***https://punchng.com/chiwetalu-agu-dons-biafra-outfit-after-release-from-military-custody/?utm_source=auto-read-also&utm_medium=web
Nigeria go better, but I believe say no be now so make we just dey leave am the way he be, make we just they survive.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
|
|
|
|
|
The block chain is the main innovation of Bitcoin. It is the
first distributed timestamping system.
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 952
Merit: 1004
Sherbet.com - The #1 Social Casino & Sportsbook.
|
 |
October 09, 2021, 01:30:59 PM |
|
I just dey laugh when I dey listen to radio station this morning wey some guys come dey talk about bitcoin investment program lol.Dem dey advertise dey ask people to send YES to the numba wey dem call out for interest and seat reservation. As usual with Nigeria stuff na, greedy people wey think say na them first sabi new thing go like go public to collect public money take join there own take travel outside  I dey wonder wetin dem want tell the participants wey no go end for register with certain money and invest with another money and within one month, gbemu or big alert go begin show up but them go forget say bear dey oo, that one go dey hidden from participants. And finally finally, dem go chop people money waka. No be today wey ynash don dey for back oo. We wey dey here dey privileged and know better. Unfortunately my brother, the people wey be the organisers of all those kind parole dey still dey cash out. Truth na say, as you talk am say we wey dey here dey privileged, my brother plenty people still dey wey nor get that privileged ooo, and based on poverty dey our country well well, people wey dey find way to get from bitcoin sake of say dem dun hear the story, go still fall prey to all this kind people wey dey take advantage of them. Na the sad reality be that. Information dey free now to a large extent, but many people still nor know where to get am from.
|
|
|
|
Maestro75
|
 |
October 09, 2021, 07:20:29 PM |
|
but I realize something we no be better supporters, nigeria don win two of their last qualifiers but you no go see any body say congratulations super eagles but once them lose e go be as if we dey wait on them to lose before now, omo make we dey support dem, even PSG lose their last league game, so did Baryern Munich, na football be that. The problem no be say we lose for the match, no be that one at all. The problem na the kind small country we beat us. If we lose to Ghana, Cameroon, South Africa or Senegal, Côte d'Ivoire, person no go complain at all na. Who be Central African Republic if to say our boys de highly committed to the game. To de carry mind put for Nigeria match na for person to de give himself better heart problem. Even Gernot Rohr we be our coach, I no understand wetin dem de pay am for.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
October 09, 2021, 07:23:14 PM |
|
Nigeria go better, but I believe say no be now so make we just dey leave am the way he be, make we just they survive.
How nigeria one take better if we leave am, if to sey those who fought for set make the slave trade end talk like this by now that thing for dey go on, we be nigerians and if we continue to dey talk like this, not voting, supporting evil, selfishly surviving because we can, and those that can't go dey suffer then I no think sey this whole thing go end, make we stand up and do wetin we fit do, and even though e no go end now but we go dey part of the change wey go bring am to an end in the future.
|
|
|
|
Issa56
|
 |
October 09, 2021, 09:01:00 PM |
|
Nigeria go better, but I believe say no be now so make we just dey leave am the way he be, make we just they survive.
How nigeria one take better if we leave am, if to sey those who fought for set make the slave trade end talk like this by now that thing for dey go on, we be nigerians and if we continue to dey talk like this, not voting, supporting evil, selfishly surviving because we can, and those that can't go dey suffer then I no think sey this whole thing go end, make we stand up and do wetin we fit do, and even though e no go end now but we go dey part of the change wey go bring am to an end in the future. Me I get what you're saying, but it's been a long time since Nigeria has been spoiled, and one person no fit just stand up one day and repair am, or we no fit just vote person enter one day and him go repair Nigeria. because even our youths way people dey talk about are corrupt, most of them are after money na why even yahoo don plenty be that if Nigeria go better, I believe all dis generation way dey go don clear because most of us way dey dis generation now don corrupt and imagine you dey hold position and you no corrupt and your other members corrupt they will definitely be looking for your downfall some will even want to kill you so me I believe Nigeria go better but he go take time. Because one person no fit just come change Nigeria, if Nigeria go change na gradually because na gradually he spoil and no be one person spoil am, no be one year dey use spoil am. So if Nigeria go better he go still take time. But make we continue to dey pray and try our possible best to influence people around us positively and with time Nigeria go better, Nigeria will be great again.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
October 10, 2021, 05:13:59 PM |
|
Samzuga coin I greet the house, I no go use any big grammar for this mata wey I won bring up now, for some weeks now I been dey follow this alt-coins wey the name be samzuga coin, the price of this coin high die, but we know for crypto-currency the value for e coin to end for the price of the coin, due to my curiosity I been dey search for more information about the samzuga coin mata, I don follow them for telegram and even whatapp, and them dey talk many positive things about this coin wey the owner na Anglican bishop I think for nigeria, and the man no dey stop to hyping the coin. I one know wetin una think about samzuga coin.
|
|
|
|
Igebotz
aka igehhh
Legendary
Offline
Activity: 1050
Merit: 1353
Bot on the wheel
|
 |
October 10, 2021, 07:57:41 PM |
|
Samzuga coin I greet the house, I no go use any big grammar for this mata wey I won bring up now, for some weeks now I been dey follow this alt-coins wey the name be samzuga coin, the price of this coin high die, but we know for crypto-currency the value for e coin to end for the price of the coin, due to my curiosity I been dey search for more information about the samzuga coin mata, I don follow them for telegram and even whatapp, and them dey talk many positive things about this coin wey the owner na Anglican bishop I think for nigeria, and the man no dey stop to hyping the coin. I one know wetin una think about samzuga coin.
Omoh this kind coin self only the name dey even fear me self cause I never come across for this internet space but I go look up and make some research and come back to this topic make I fit throw more lights to it. This one I dey hear Bishop matter for crypto matter so e go pure so. So many coins for martjet now an pure scam oo e plenty die even the ones you put hope self
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
October 10, 2021, 08:33:52 PM |
|
The coin dey coinmarket cap, and their telegram group dey very active, but I still no see the coin as one wey get or go get value, forget sey na Bishop get am with is team, crypto-currency matter no be by Bishop, I don even see there vendor stands for my area where you fit buy or even sell zuga coin, I no know the coin much but the enthusiasm from the team and hard work are much, but the koko now be sey person no fit predict what the coin go do in future, the coin has its own special wallet join, but the thing still looks like something wey a low budget Dev organise for them.
|
|
|
|
Nathrixxx
Member

Offline
Activity: 112
Merit: 128
|
 |
October 11, 2021, 08:06:09 AM |
|
according to wetin we bin dey read ontop zugacoin mata dem talk say na him be d numba 1 ogbonge crypto to get launch in dis awa afrika so, d amount he take worth is around eighty sometin thousand dollars but pipu con yarn say e no mean say as him prize berekete for group no mean say na him get value pass other Cryptocurrency, and dey talk say d coin now dey kampe 4 any form of crypto exchange. wetin be na say to me i tink zugacoin is coming up with something big o but e no go dey eazi 2 counter d Bitcoin and d likes ogas, i recal say d man don dey work tehteh ontop him zuga project o nd d tin be say pesin fit giv trial if u bin get any smal change u no make use of sha.... but d man jst dey come up sha but make him no reason say him tilte as Bishop get related to crypto make e no go loose guard. som of him tori plenti ful hia
|
|
|
|
Issa56
|
 |
October 11, 2021, 08:28:53 AM |
|
The coin dey coinmarket cap, and their telegram group dey very active, but I still no see the coin as one wey get or go get value, forget sey na Bishop get am with is team, crypto-currency matter no be by Bishop, I don even see there vendor stands for my area where you fit buy or even sell zuga coin, I no know the coin much but the enthusiasm from the team and hard work are much, but the koko now be sey person no fit predict what the coin go do in future, the coin has its own special wallet join, but the thing still looks like something wey a low budget Dev organise for them.
The Way dis kin coin be now, person never too sure about the coin and forget say na our own coin anything fit happen, the coin fit do well and he still fit fall person hand so my suggestion be say if you wan invest for this kind coin make you no too put plenty money like that.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
KarpovE4
Member

Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
Well done my country people e take me time to fit find una for this place. Why we hide here na anyhow sha I thank God say I don finally bsee my people. I nor too dey active for here but as I don see una so believe me I go dey enter wella. My calling na to dey play chess na my favorite thing for the world be that. Anybody way sabi play here make e send me message make we connect for LilChess I buy my first Bitcoin this year as I see how much those boys way get Patricia dey make. Now I know say something dey special about this Bitcoin something Username: KarpovE4 Gender: Male Skills: Chess Player
|
|
|
|
D-law
Member

Offline
Activity: 658
Merit: 19
|
 |
October 11, 2021, 04:00:38 PM |
|
but I realize something we no be better supporters, nigeria don win two of their last qualifiers but you no go see any body say congratulations super eagles but once them lose e go be as if we dey wait on them to lose before now, omo make we dey support dem, even PSG lose their last league game, so did Baryern Munich, na football be that. The problem no be say we lose for the match, no be that one at all. The problem na the kind small country we beat us. If we lose to Ghana, Cameroon, South Africa or Senegal, Côte d'Ivoire, person no go complain at all na. Who be Central African Republic if to say our boys de highly committed to the game. To de carry mind put for Nigeria match na for person to de give himself better heart problem. Even Gernot Rohr we be our coach, I no understand wetin dem de pay am for. My niqqa you don talk wehtin sweet my Belle now, them dey pay that old man way suppose to dey go fishing too much money but yet h team still dey under perform.......9ja tire person no be lie.
|
|
|
|
Maestro75
|
 |
October 11, 2021, 04:55:26 PM |
|
The coin dey coinmarket cap, and their telegram group dey very active, but I still no see the coin as one wey get or go get value, forget sey na Bishop get am with is team, crypto-currency matter no be by Bishop, I don even see there vendor stands for my area where you fit buy or even sell zuga coin, I no know the coin much but the enthusiasm from the team and hard work are much, but the koko now be sey person no fit predict what the coin go do in future, the coin has its own special wallet join, but the thing still looks like something wey a low budget Dev organise for them.
Zugacoin advertised last year and come list around December period for exchanges we de both Coingecko and Coinmarketcap. Now, na for only Coinmarketcap de show am. E com be like say e no de Coingecko again o. The price don touch $200k one time too but the thing be like wetin no de pure. Different prices with huge gap for the 3 exchanges we them list am. If una check Coinmarketcap una go see am. Me, I go avoid anything we get to do with that Zuga.
|
|
|
|
Fivestar4everMVP
|
 |
October 11, 2021, 09:41:48 PM |
|
Samzuga coin I greet the house, I no go use any big grammar for this mata wey I won bring up now, for some weeks now I been dey follow this alt-coins wey the name be samzuga coin, the price of this coin high die, but we know for crypto-currency the value for e coin to end for the price of the coin, due to my curiosity I been dey search for more information about the samzuga coin mata, I don follow them for telegram and even whatapp, and them dey talk many positive things about this coin wey the owner na Anglican bishop I think for nigeria, and the man no dey stop to hyping the coin. I one know wetin una think about samzuga coin.
I don know about this coin very long time ago, even when I be dey do Uber/bolt driving work for asaba, I dey see their billboard well well, that time, the price of this coin dey between $60 and $80 usd, I no look their way that time cus 1. I no really dey serious with investment in crypto currencies that time, and 2. I feel say the price too dey expensive based on say I no see any utility for the coin. Na one time this year na im I come read for news say this coin don pass $200,000 usd oooh, omooo, I shock ooo,  , but when I come check the coin for coinmarketcap, I see say e never get any better exchange wey list am, and as such, no volume, the price of the coin get huge gap between the exchanges wey e dey trade on... Long story short be say, I don know about this coin Tey Tey when they price dey way cheaper than it is now, but then, I no regret at all say I no buy this coin that time because the price movement no dey pure at all, and this coin still follow for coins wey I dey avoid at the moment.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1092
Merit: 1048
|
 |
October 11, 2021, 10:11:03 PM |
|
Well done my country people e take me time to fit find una for this place. Why we hide here na anyhow sha I thank God say I don finally bsee my people. I nor too dey active for here but as I don see una so believe me I go dey enter wella. My calling na to dey play chess na my favorite thing for the world be that. Anybody way sabi play here make e send me message make we connect for LilChess I buy my first Bitcoin this year as I see how much those boys way get Patricia dey make. Now I know say something dey special about this Bitcoin something Username: KarpovE4 Gender: Male Skills: Chess Player
You do well to don show here las las and e go sure say, we get another person, one of our own way go help carry thusbolace up. Brother, I no ho tell you say e easy for here but, I go say make you dey do that thing way come from you and be you. Na that kind time you go con dey enjoy the life. When you go dey use to the forum, outside life go tire you, e go be like say you go holiday but, na just to ye you say, e don turn lifestyle and no be hustling o.
|
|
|
|
Gozie51
|
 |
October 12, 2021, 09:46:04 AM |
|
Make I just save this significant and most popular section of the Nigerian Criminal Code Act here.   I dey sure say most of us grow up saying and hearing people say you be 419 or you want do me 419. The 419 na a section of criminal code and infact e get 419A and 419B but them dey talk same thing abt taking wetin no be ur own wit wayo way.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1204
Merit: 3726
Ledger wallets = No privacy. No full control.
|
 |
October 12, 2021, 10:22:07 AM |
|
IIRC, I thought I sent you similar message recently. Continue to post good, can't wait to see you in hero.
|
. ..WHIRLWIND.. | █████████████████████████ ████████▄▄▀▀▀▀▀▄▄████████ █████▄██▀▀▄▄▀▀▀▄▄▄███████ ██████▀███▀▄▀██▄▄▄▀▀▄████ █████▀█████████▄▄█▀▄▀████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████▄█████████▀▀█▄▀▄████ ██████▄███▄▀▄██▀▀▀▄▄▀████ █████▀██▄▄▀▀▄▄▄▀▀▀███████ ████████▀▀▄▄▄▄▄▀▀████████ █████████████████████████ | . .. No Fee ......Ultimate Privacy | | | | | | | . ...MIX NOW... |
|
|
|
Maestro75
|
 |
October 12, 2021, 10:48:50 AM |
|
The problem no be say we lose for the match, no be that one at all. The problem na the kind small country we beat us. If we lose to Ghana, Cameroon, South Africa or Senegal, Côte d'Ivoire, person no go complain at all na. Who be Central African Republic if to say our boys de highly committed to the game. To de carry mind put for Nigeria match na for person to de give himself better heart problem. Even Gernot Rohr we be our coach, I no understand wetin dem de pay am for.
Our men come beat CAR back. As them disgrace us for our soil na so we disgrace them back for their house. E good like that.  Gozie51, that your merit number de somehow o. Some people fit begin think say na you be the main 419 kingpin  We fit send this picture to efcc make them follow us look into the matter sef.
|
|
|
|
Gozie51
|
 |
October 12, 2021, 12:26:31 PM |
|
 Gozie51, that your merit number de somehow o. Some people fit begin think say na you be the main 419 kingpin  We fit send this picture to efcc make them follow us look into the matter sef. Make una see my armpit oo, nothing dey dere. The tin self dey somehow wey make me say make I save am here
|
|
|
|
Cookdata
|
 |
October 12, 2021, 02:17:02 PM |
|
^^
This your message dey relay big message to everyone, no be just the fun fact say that digit merit dy your profile but to understand and digest our naija criminal code dy very important. Those weh get eye make dem look the section wella, e go save you from future wahala.
|
|
|
|
|