Maestro75
|
|
March 20, 2022, 01:35:00 PM |
|
The endorsement we dey talk about sef, this generation no know who be Okocha or Kanu how many influence them get over people votes. Nobody fit influence my vote na wetin dey my mind I go do. Another thing those men nor see money for ball, wetin na england taxes and cost of living chop their money finish I nor know
Like you talk, those greedy and shamelessness footballers no fit make me too vote person weh I no want to vote for. They no fit influence me anything. They just deh yeye themselves. Another thing, no be say them no see money the time weh them be deh play football. Na their lifestyle fit affect them because many of them lived large. As I deh so I no fit pity any footballer weh play abroad come deh beg money tomorrow for 9ja shishi. Most of them like to spend on flashy cars and jewelries, women, clubbing and drinks. No be say to live well no go, but first invest before living extravagant life. Na the same thing weh go also happen to this ones still playing now some years later if them no invest wisely now.
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
|
Exactly, majority make use of centralized exchanges. But few bitcoin users are afraid of data leak as well, such people at times can still make use of centralized no-kyc exchanges. Some bitcoin users are afraid of both data leak and not having full control, such people stick to full decentralized means.
Yes, though i am not so sure, but i think the number of people who use completely/solely decentralized means are in the minority, i know everyone tends to go for that which suits them and is more convenient, but from my years in the network i think people need to sacrifice convenience for safety, security, anonymity and privacy, if it will take you some stress to protect yourself and your funds, then i think one should do it, the most convenient means most times in this network is usually the least secure; like for example, when people choose to use weak passwords so it be convenient for them to remember, not knowing it is a very wrong/bad thing to do.
|
█████████████████████████ ████████▀▀████▀▀█▀▀██████ █████▀████▄▄▄▄██████▀████ ███▀███▄████████▄████▀███ ██▀███████████████████▀██ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██▄███████████████▀▀▄▄███ ███▄███▀████████▀███▄████ █████▄████▀▀▀▀████▄██████ ████████▄▄████▄▄█████████ █████████████████████████ | BitList | | █▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ . REAL-TIME DATA TRACKING CURATED BY THE COMMUNITY . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄█ | | List #kycfree Websites |
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
March 20, 2022, 09:55:25 PM |
|
I say every sector fir 9ja nah casted, even footballer's weh me I dey even look up too. Sha, make them do their thing, crazy ass lickers, now I dey find way be say I no go see this thing my eye done see. UK rapper J-Hus say, if you move with the opp (enemy) then you're an OPP. Like this Dem be enemies to 9ja yuths and 9ja..... Crazy ASF
Nigeria gives you less assistance so you just have to do it yourself, we the people has been everyday leaving by harsh economical situations it has gotten so bad that we just laugh over some actions by our federal government. Although guys make we no dey discouraged, I think many of us here are putting in serious work and helping ourselves the best way we can and thanks to crypto-currency it has given us another chance at self dependancy.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
March 21, 2022, 11:52:02 AM |
|
Una see that thing about greed and shamelessness. See this ex-footballers weh we think say go even deh on the part of the youth don sell themselves give Tinubu. Kanu and Okocha deh there self. Ikpeba shock me too. See as that one called Taribo West deh vibrate there say him deh pray. I sabi say them get right to their choice of politician to support but na with old cargo like Tinubu? This is shameful. Men supposed get class and shame na. See picture of their meeting with Tinubu and the video of Taribo praying below.
I dun yarn my mind for that our NFPL thread, you see this our hero footballers dem Sabi fall hands. I no know weda na because during their time money no too dey so now dem wan cash out by any means. You no fit see the recent footballers mumu like this. Another person wey e mata dey tahya me na 2baba. That guy's sabi lick yansh like monkey. Very soon na you go hear say e wan organized protect for youth den as soon as dem wire e AZA, e go just go offline. For me na dem falz I dey listen when entertainer dey talk about politics. The rest na either money or family affair. We go just dey here hear say tinubu dun win, e go just do us like film. That man dey set e compass loudly and for Nigeria na gra gra people dey win election oh even though the main person slow like buhari, provided e get gra gra people wey day e back, na sure tickets. Wetin you yarn here na better yarning as e be like this eh me I no fit carry my money go listen to any musician wey say em dey do show if e no be davido and fals. Davido dey help youth them for empowerment unto say em get money em no dey beg like some people wey dom enter studio na wey campaign dom-start dey use one old cargo name dey do praise and worship for em to rub them oil for mouth, fals dey follow em papa wey be falani step as em papa no dey support wuru wuru people wey dey collect wetin no be there own for our obodo naija so em so fals dey vex, the guy dey use em music take dey blast our politicians wey dey do bad work and dey ones wey dey chop money for project for inside naija. As e be like dis now, dey wey dis old man wey dey claim say em be youth (Tinubu) take dey waka waka for dis em campaign eeh if no stronger person wey em face show come out come challenge am eeeh tinubu go win and our suffering go pass like dis for naija. Na only him dey waka dey meet people wey em feet say go herep am win and person wey wam win election na dis kind tins dem dey do.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
uchegod-21
|
|
March 21, 2022, 01:43:08 PM |
|
I just check this page and I saw some careless talks about our football heroes based on say dem endorse Tinubu. People dey call them shameless and some say dem hungry etc. Make people wey dey involved try get respect for our icons. Okocha and Kanu for instance resemble people wey dey hungry? Na because na Tinubu dem endorse? If say na Atiku, na una go come here shout Atikulated. I no dey support the politicians but make we try get respect for our image dem wey dey represent us. No politician is good and I am not expecting any good thing from them, but I personally respect Tinubu because he is a leader. One man define leader as person wey dey empower others. Vice president of 9ja na Tinubu boy, Lai Mohamed na him boy, plenty senior men na him boys including Fashola to the present governor. I want make e clear for una eyes say we go need choose between Atiku and Tinubu unless na God interven. Make we no dey act like say we dey sleep
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5196
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 21, 2022, 02:08:50 PM |
|
The Number of Crypto Users in Africa Grew By 2,500% in 2021 Despite estimated 45% of adults that owns smart phones and 33% that can access the internet on a stable basis in Africa. Yet, Africa has the highest rate in bitcoin and crypto adoption in general in 2021, even despite 86% in Europe and 81% in US that have access to a stable internet. The latest data collected by KuCoin reveals that crypto transactions have increased by 1,250-2,670% over the past year in the aforementioned countries. Such growth dynamics are also related to the low values that have been observed during previous periods, as the amount of crypto transactions in Africa constitutes 2.8% of global volumes.
The average number of monthly transactions across African countries has shown a 1,386.7% increase from January 2021 to January 2022. The number of users has also increased significantly, showing a 2,467.2% spike over the same period. The average amount per transaction has, however, decreased, indicating that the adoption of this technology is taking place not only for large transfers, but for small payments as well. To read in details especially about the countries the rate of crypto adoption has significantly increased, you can click on the link below. Lagos, Cairo and Cape Town are considered to be the engine of digitalization in Africa. https://docs.google.com/document/u/0/d/1qxfQwmUo0HIA6MRTS_US0UnvsZmgE5LH/mobilebasicAlthough, we can get something out there, that the IP addresses are used for the tracking and most pointing to Lagos. Even as I am not in Lagos, my IP address 99% times or more points to Lagos but this does not change the fact that Nigeria is playing high role in crypto adoption in Africa and in the world.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Wiwo
|
|
March 21, 2022, 02:09:13 PM |
|
()
I no dey like do 9ja politics analysis because our politics na just like every other African politics were don dey since the inception of 9ja and Africa as a whole, we get common features for we politics which are: 1. Seat tite syndrome 2. Politics of Rivalry 3. Politics of Blood shedding/ political thuggery. One other thing na political party, affiliation better known as (partisan politics)All this thing done divide our politics for Africa, democracy is not practice in it pour sense for Africa so we no fit talk waiten dey really happen na why people were fit do gragra dey enter power be that. I get believe say Tinubu go become 9ja President unless God say otherwise and this na my belief base on personal conviction no be any affiliation but make we tell ourselves the truth na waiten we really need? The answer dey your 🙌. Who order Lekki shooting we don forget END SAR so soon, what about the Twitter ban, even we crypto CBN ban. 9ja needs a futuristic leader. Leader that can set things right when we go get things right 2023 don come and na time to choose another leader which direction we dey go.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
March 21, 2022, 04:42:31 PM |
|
9ja needs a futuristic leader. Leader that can set things right when we go get things right 2023 don come and na time to choose another leader which direction we dey go.
E get when I dey optimistic like you, I bin dey hope say good leaders go emerge, futuristic leaders like you said. But since I put body for politics matter I realise say most of these things na dream wey no go manifest or na for our grand children time e go manifest. The system was laid on a faulty foundation, hence is faulty. The system it's is corrupt. The system has a way to recruit the corrupt to man it. When a non corrupt eventually emerges, he must turn corrupt. SEE make I shock you, if Buhari rule finish, all those men wey make Buhari win go still be president finish, and nobody ready carry him slot give youths. So forget am. Unless na the process we produce bitcoin, go one day help us.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
March 21, 2022, 06:54:16 PM |
|
Una see that thing about greed and shamelessness. See this ex-footballers weh we think say go even deh on the part of the youth don sell themselves give Tinubu. Kanu and Okocha deh there self. Ikpeba shock me too. See as that one called Taribo West deh vibrate there say him deh pray. I sabi say them get right to their choice of politician to support but na with old cargo like Tinubu? This is shameful. Men supposed get class and shame na. See picture of their meeting with Tinubu and the video of Taribo praying below. https://www.facebook.com/803267836/posts/10162301162887837/?app=fblNa like this them wan carry scam us! Omo, this men them nor suppose dey do these things abeg. Watin concern football past hero's with matters of politics. I know say them be citizens and all that but, the endorsing Tinubu for presidency nor mean say Tinubu never show the least love to push there actions. I don tire to dey see the same old faces and billionaires dey rule us abeg. People way no even been do well for there previous office cef, team go con feel say, na this new office them go make better impact. If at all I wan support anybody, na one fresh youth or person way en face never too show for the matter I got reason. Make these men them go buy relaxer and chilax for there domain.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Doan9269
|
|
March 21, 2022, 08:05:27 PM |
|
The House of Representatives wants automatic employment for first class graduates from Nigerian institutions. https://www.channelstv.com/2022/03/16/brain-drain-reps-seek-automatic-employment-for-first-class-graduates/amp/I pray so say dis no go only be on paper news but turn a reality 4 dis awa naija ehnnn, i swear dis na my first time of coming to see d govement reasoning graduates first class 4 dat mata, for this world notin wey no fit change o because I can remember some times back that if a first class graduate apply for employment dem no dey giv am because they themselves know say den no get qualification near 2nd class sef, na d 1st class lahlah graduates dey suffer employment pass 4d contry. Now wey dey don wake up see say awa guyz bin dey japaa out of d kontri in seeking 4 greener pasture, triger dem 2 offer dis peanut implementation when we have over millions of graduates every year with no adequate plan 4 dia future as a kontri, are the youth not d future of d kontri? if dey can neglect awa graduates wat of the non graduates, is dia a plan 4 dem? Baba God go kuku help us 4 dis kontry.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
March 21, 2022, 08:30:08 PM |
|
Una see that thing about greed and shamelessness. See this ex-footballers weh we think say go even deh on the part of the youth don sell themselves give Tinubu. Kanu and Okocha deh there self. Ikpeba shock me too. See as that one called Taribo West deh vibrate there say him deh pray. I sabi say them get right to their choice of politician to support but na with old cargo like Tinubu? This is shameful. Men supposed get class and shame na. See picture of their meeting with Tinubu and the video of Taribo praying below.
You see this our football heroes, their shame the catch me more especially Kanu and Okocha. If you get money, call them both(Kanu and Okocha) dem go come endorse you. Naso both of them go endorse Bello for Presidency last year. I no dey surprise of seeing them both. All man for this our country d hustle for dia pocket dem no mind wetin tomorrow go be. It's a pity that the youths longer no longer be the future of tomorrow for this our country since Tinubu go get mind commot as the the president of Nigeria and em expect sae em go win. An wetin d mad me.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Maestro75
|
|
March 22, 2022, 09:49:25 AM |
|
I just check this page and I saw some careless talks about our football heroes based on say dem endorse Tinubu. People dey call them shameless and some say dem hungry etc. Make people wey dey involved try get respect for our icons. Okocha and Kanu for instance resemble people wey dey hungry?
Them say when elder no respect himself small children go use am play. Na the same thing weh deh happen with those our ex-footballers. I follow for people weh call them shameless and greedy. I no talk say them deh hungry but I talk say na greed deh worry them. People weh don make money like Kanu and Okocha no supposed to involve themselves in controversy with politicians like Tinubu, Atiku or those oldies them. No be the same Tinubu weh them take because of his Lekki tollgate kill many youths in October 2020. Abi you don forget that one? You see this our football heroes, their shame the catch me more especially Kanu and Okocha. If you get money, call them both(Kanu and Okocha) dem go come endorse you. Naso both of them go endorse Bello for Presidency last year. I no dey surprise of seeing them both.
No mind those two shameless fellows. If them tell you how much weh Tinubu throw them, you go open mouth. They want to cut their own share but forget say them names go spoil.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
March 22, 2022, 02:47:19 PM |
|
I just check this page and I saw some careless talks about our football heroes based on say dem endorse Tinubu. People dey call them shameless and some say dem hungry etc. Make people wey dey involved try get respect for our icons. Okocha and Kanu for instance resemble people wey dey hungry?
Them say when elder no respect himself small children go use am play. Na the same thing weh deh happen with those our ex-footballers. I follow for people weh call them shameless and greedy. I no talk say them deh hungry but I talk say na greed deh worry them. People weh don make money like Kanu and Okocha no supposed to involve themselves in controversy with politicians like Tinubu, Atiku or those oldies them. No be the same Tinubu weh them take because of his Lekki tollgate kill many youths in October 2020. Abi you don forget that one? I understand wetin you mean, but you dey reason am like say this we country dey straight. See nothing come out. For this Nigeria na individual race everyone dey run, infact you personally e get as your money go long reach you no go send Nigeria again and whoever wants to be president. I no blame any of dem based on say dem endorse Tinubu, na the smallest thing wey suppose worry us. Na Wiwo wey dey understand me well when I dey talk about Nigeria politics. See if Tinubu finally enter game well and the game mature, you go see Obo and Baddo dem go dey sing song follow Tinubu go campaign. No surprise, nothing new again for Nigeria. The system don fail, and the highest failure na for person wey still put mind for the system. If we youths wan make difference, make we fight for Vice president, Speaker, Senate and governors, so dat we go fit mature for the surugede dance. No be small dance be that o...and the old men no go fix you there. Even the small youth wey dem give chance, no be to drug and slap people wives dem do? Na the total system wey fail.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5196
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 22, 2022, 03:02:21 PM |
|
The Number of Crypto Users in Africa Grew By 2,500% in 2021 Despite estimated 45% of adults that owns smart phones and 33% that can access the internet on a stable basis in Africa. Yet, Africa has the highest rate in bitcoin and crypto adoption in general in 2021, even despite 86% in Europe and 81% in US that have access to a stable internet. The latest data collected by KuCoin reveals that crypto transactions have increased by 1,250-2,670% over the past year in the aforementioned countries. Such growth dynamics are also related to the low values that have been observed during previous periods, as the amount of crypto transactions in Africa constitutes 2.8% of global volumes.
The average number of monthly transactions across African countries has shown a 1,386.7% increase from January 2021 to January 2022. The number of users has also increased significantly, showing a 2,467.2% spike over the same period. The average amount per transaction has, however, decreased, indicating that the adoption of this technology is taking place not only for large transfers, but for small payments as well. To read in details especially about the countries the rate of crypto adoption has significantly increased, you can click on the link below. Lagos, Cairo and Cape Town are considered to be the engine of digitalization in Africa. https://docs.google.com/document/u/0/d/1qxfQwmUo0HIA6MRTS_US0UnvsZmgE5LH/mobilebasicAlthough, we can get something out there, that the IP addresses are used for the tracking and most pointing to Lagos. Even as I am not in Lagos, my IP address 99% times or more points to Lagos but this does not change the fact that Nigeria is playing high role in crypto adoption in Africa and in the world. Bump
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Wiwo
|
|
March 22, 2022, 05:49:21 PM |
|
The Number of Crypto Users in Africa Grew By 2,500% in 2021 Despite estimated 45% of adults that owns smart phones and 33% that can access the internet on a stable basis in Africa. Yet, Africa has the highest rate in bitcoin and crypto adoption in general in 2021, even despite 86% in Europe and 81% in US that have access to a stable internet. The latest data collected by KuCoin reveals that crypto transactions have increased by 1,250-2,670% over the past year in the aforementioned countries. Such growth dynamics are also related to the low values that have been observed during previous periods, as the amount of crypto transactions in Africa constitutes 2.8% of global volumes.
The average number of monthly transactions across African countries has shown a 1,386.7% increase from January 2021 to January 2022. The number of users has also increased significantly, showing a 2,467.2% spike over the same period. The average amount per transaction has, however, decreased, indicating that the adoption of this technology is taking place not only for large transfers, but for small payments as well. To read in details, especially about the countries the rate of crypto adoption has significantly increased, you can click on the link below. Lagos, Cairo and Cape Town are considered to be the engine of digitalization in Africa. https://docs.google.com/document/u/0/d/1qxfQwmUo0HIA6MRTS_US0UnvsZmgE5LH/mobilebasicAlthough, we can get something out there, that the IP addresses are used for the tracking and most pointing to Lagos. Even as I am not in Lagos, my IP address 99% times or more points to Lagos but this does not change the fact that Nigeria is playing high role in crypto adoption in Africa and in the world. My broda as the matter be 9ja na one of the highest for cryptocurrency adoption, and this rating na just from the youth effort to adopt cryptocurrency as a better alternative the weak naira, 9ja cryptocurrency adoption is date way back beyond 2021 as you mentioned and if you will recall that there have been various degrees of cryptocurrency transactions that are not even included on this statistics, but in all its good to see the level of cryptocurrency adoption among 9ja youths most especially those that belong to legit hustle e.g influencers, traders, and investors.
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
|
Although, we can get something out there, that the IP addresses are used for the tracking and most pointing to Lagos. Even as I am not in Lagos, my IP address 99% times or more points to Lagos but this does not change the fact that Nigeria is playing high role in crypto adoption in Africa and in the world.
Absolutely, the role played by Nigeria in crypto adoption in Africa cannot be overemphasized, whether the IP addresses indicating Lagos are from other states in Nigeria, that doesn't matter, as long as it is within the shores of our dear country. I expect crypto adoption in Africa (more specifically in Nigeria) to continue growing sporadically, Nigerians for example are very enterprising and industrious people, so it was always expected that we will jump on this network and completely harness its benefits. If we are to be honest, it is our government that is making things difficult for us and giving us a bad name to the rest of the world, every average Nigerian youth is somewhat creative and curious for knowledge, and i am pretty certain that the highest percentage of Nigerians involved in crypto are the youths, the more the government tries to limit us, the more we find escape routes to success. This growth will definitely continue, as sooner rather than later people who are ambivalent about the network would be convinced to join when they are exposed to its benefits.
|
█████████████████████████ ████████▀▀████▀▀█▀▀██████ █████▀████▄▄▄▄██████▀████ ███▀███▄████████▄████▀███ ██▀███████████████████▀██ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██▄███████████████▀▀▄▄███ ███▄███▀████████▀███▄████ █████▄████▀▀▀▀████▄██████ ████████▄▄████▄▄█████████ █████████████████████████ | BitList | | █▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ . REAL-TIME DATA TRACKING CURATED BY THE COMMUNITY . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄█ | | List #kycfree Websites |
|
|
|
Marykeller
|
|
March 22, 2022, 06:31:28 PM |
|
My whole advice to every Nigeria for this coming election wey wan happen for 2023 be say. 2023: Don’t die for dia wars oooh. All politicians be friends. Buhari, Atiku, Tinubu & co are all friends. If you no see that at his son’s wedding, you dey on a long thing. Be wise and vote rightly in 2023. No go kill and dull yourself for dia matter
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
SatoPrincess
|
|
March 23, 2022, 02:56:42 AM |
|
My whole advice to every Nigeria for this coming election wey wan happen for 2023 be say. 2023: Don’t die for dia wars oooh. All politicians be friends. Buhari, Atiku, Tinubu & co are all friends. If you no see that at his son’s wedding, you dey on a long thing. Be wise and vote rightly in 2023. No go kill and dull yourself for dia matter
The people who really need to hear this are not on this platform. Our politicians are old timers who have been playing the game for long, practice makes perfect. They target the poor, market women, touts for election campaigns. They keep the country poor so they will have followers they can sway with a bag of rice. The country is hard, everyone is complaining but when it is campaign season people will start changing their minds again it becomes a rivalry of APC & PDP supporters.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Anguwa
Member
Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
|
March 23, 2022, 12:28:04 PM |
|
My whole advice to every Nigeria for this coming election wey wan happen for 2023 be say. 2023: Don’t die for dia wars oooh. All politicians be friends. Buhari, Atiku, Tinubu & co are all friends. If you no see that at his son’s wedding, you dey on a long thing. Be wise and vote rightly in 2023. No go kill and dull yourself for dia matter
Na good advice you give oo, but the problem be say, this politician don already know there way out, them get target and they always stick to it. Almost all of us wey they this forum know what is good and we know weting this government don do us in evil ways, because even if them do something good seriously me I no see am, we know say the poor people are the politicians target, we just hope them go don wise by now, so that them no go use small change bribe them again.
|
|
|
|
Doan9269
|
|
March 23, 2022, 12:52:25 PM |
|
My whole advice to every Nigeria for this coming election wey wan happen for 2023 be say. 2023: Don’t die for dia wars oooh. All politicians be friends. Buhari, Atiku, Tinubu & co are all friends. If you no see that at his son’s wedding, you dey on a long thing. Be wise and vote rightly in 2023. No go kill and dull yourself for dia matter
Awa naija guyz need 2 wise up! enough of d sleep and slumber, dis politicians children were all abroad enjoying life dere and we dey hia det suffer, still dey do ruggedity for them during campaign, i swear if dey can't bring their own children to the battle field for campaign den i tink dat 5k dey will offer you to get wound, beaten and even lost life all in the name of party, who party heppp?. Abeg make we reason d mata well and encourage dos close to us in the society not to loose their lives 4 notin.
|
|
|
|
|