uchegod-21
|
|
February 18, 2022, 11:54:02 AM |
|
Oga Smartvirus, no vex for me, research don tire me. Na to dey worry people with questions I wan dey do now.
I know say na you him wan quote before e go take sleep eye go misquote our chairmo Lolx...no be small sleep eyes, him na senior man, even for sleep him dey still complete post. Oga Virus wey sharp, I hail you. This enaira of a thing no go get head light. Nobody go wan buy wetin no dey appreciate. If you buy enaira keep, e just be like your naira wey dey for bank, e go still depreciate. The only time people go forcefully put interest, na if government put some kind conditions for the enaira. Like all the civil servants go recieve their allowie via enaira. If not, that project go fit die.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1821
Stake Sherrif 🌠
|
|
February 18, 2022, 02:16:26 PM |
|
NEW TOPIC: China’s CBDC nearly completes in a single day eNaira’s 3month’s worth of transactionHow far, una dun use enaira app before, if yes how e dey be any experience or you sabi person wey dey use am?. Wetin una think about this enaira something, e go reach time Nigerian go embrace am or the thing go just die out. Nigeria government self no sabi promote something, if dem promote am well like free transaction fees etc or other better offers dem fit pull some crowd but no dem just released within we no know they expect us to use am To begin with, I believe the timing was off; you imposed a strong ban on cryptocurrency, and that was not the end; you began freezing banks that dealt with cryptocurrency transactions, and that was not the end; you led the public to believe that anyone using crypto-related apps was a criminal, and at the same time, you introduced the E-naira, which is the polar opposite of bitcoin, and you want people to adopt it? Something that is even more traceable than the local bank, despite the fact that Nigerians will never buy the idea The E-first naira's flaw was that they copied the logo and were sued for copyright just hours after launching. They went back to create a new logo and rebranded the app. The second E-naira's flaw was the number of bugs in the system, which made it difficult to sign up. As a result, many people lost interest in the project, including myself, who tried but failed to sign up. It had been a national catastrophe. Last but not least, you will have to fund through your bank, as credit card possibilities have been restricted, making it harder to fund. They've now incorporated the app with our bank apps for quick funding, however the adoption is still low. Na complete failed project make them come up with something better abeg
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Wiwo
|
|
February 18, 2022, 02:22:36 PM |
|
NEW TOPIC: China’s CBDC nearly completes in a single day eNaira’s 3month’s worth of transactionHow una dey see this enaira mata, just imagine the statistics wey dey show face report say, within take enaira almost 3months to transact in value, china dey run am one day. This one show say Nigerian no even dey reason enaira (laugh wan kill me). If e get anything wey I support say 9ja nondey reason na dis enaira bullshit. From the article, dem say na northerns dey use am pass. Our broda for dis side no even dey reason am. How far, una dun use enaira app before, if yes how e dey be any experience or you sabi person wey dey use am?. Wetin una think about this enaira something, e go reach time Nigerian go embrace am or the thing go just die out. Nigeria government self no sabi promote something, if dem promote am well like free transaction fees etc or other better offers dem fit pull some crowd but no dem just released within we no know they expect us to use am Baba the truth be say e naira no fit survive the market and to begin with enaira no dey run on blockchain so that tin na nonsense china na big Nation we're get tinz were fit make transaction easy and to say china get the own digital yaun were dey on blockchain 9ja no get level were china dey na. The koko be say even the central bank digital currency don get coma 4 IFM as them been warn say the matter no dey sustainable so the only koko now na Bitcoin and other decentralized moni dem.
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
February 18, 2022, 03:18:04 PM |
|
NEW TOPIC: China’s CBDC nearly completes in a single day eNaira’s 3month’s worth of transactionHow far, una dun use enaira app before, if yes how e dey be any experience or you sabi person wey dey use am?. Wetin una think about this enaira something, e go reach time Nigerian go embrace am or the thing go just die out. Nigeria government self no sabi promote something, if dem promote am well like free transaction fees etc or other better offers dem fit pull some crowd but no dem just released within we no know they expect us to use am To begin with, I believe the timing was off; you imposed a strong ban on cryptocurrency, and that was not the end; you began freezing banks that dealt with cryptocurrency transactions, and that was not the end; you led the public to believe that anyone using crypto-related apps was a criminal, and at the same time, you introduced the E-naira, which is the polar opposite of bitcoin, and you want people to adopt it? Something that is even more traceable than the local bank, despite the fact that Nigerians will never buy the idea The E-first naira's flaw was that they copied the logo and were sued for copyright just hours after launching. They went back to create a new logo and rebranded the app. The second E-naira's flaw was the number of bugs in the system, which made it difficult to sign up. As a result, many people lost interest in the project, including myself, who tried but failed to sign up. It had been a national catastrophe. Last but not least, you will have to fund through your bank, as credit card possibilities have been restricted, making it harder to fund. They've now incorporated the app with our bank apps for quick funding, however the adoption is still low. Na complete failed project make them come up with something better abeg The bone of the matter be say at this stage in our democracy and growth as a nation we suppose don grow reach the point where we go fit develop our own things. E-naira innovation nor be bad idea if you check am well na the intentions of the government nai we dey fear, we nor trust those men in agbada. Them never ever do anything good so why change now.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Maestro75
|
|
February 19, 2022, 05:06:35 AM |
|
Them never ever do anything good so why change now.
You forget say their slogan na change? Them fit start the change now. I just laugh o, no be say me expect them to do anything better pass as them deh already. This people no get anything to showcase to us again. I no hear about the E-naira matter again until i come read am here now but I no deh surprise as I suspect say na like that the thing go end. People don cash out for long with money weh federal government allocated for the project. Nothing weh this people sabi pass corruption.
|
|
|
|
Sandra_hakeem
|
NEW TOPIC Name: Sandra_Hakeem Gender: female Occupation: student State of origin: cross river State, akpabuyo I'm really happy to be a part of this forum; I no say we get alot of rules wey we need abide by and I go try as much as possible to stick to am...I want to salute everyone from dis my side cus as e be now our days, crypto dey finally take over every country's economy gradually so na why every body gats Chuck head and body make time for no pass us by.. Thanks for dis opportunity wey una offer me, very grateful...
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Issa56
|
|
February 19, 2022, 08:01:07 PM |

Waw am kind of impressed, na the first time way I go see woman for our local forum be dis, you are welcome and abeg make sure say you avoid anything way go cause problem to your account, incase if you get any problem or anything way you no understand you fit share am for here atleast person go dey way go fit help you out.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
February 19, 2022, 09:56:43 PM |
|
NEW TOPIC Name: Sandra_Hakeem Gender: female Occupation: student State of origin: cross river State, akpabuyo I'm really happy to be a part of this forum; I no say we get alot of rules wey we need abide by and I go try as much as possible to stick to am...I want to salute everyone from dis my side cus as e be now our days, crypto dey finally take over every country's economy gradually so na why every body gats Chuck head and body make time for no pass us by.. Thanks for dis opportunity wey una offer me, very grateful...
Well come mate, omo Rivers State they carry first for this community, I like the little orientation you carry enter now na for you to go back go read those rules even if you don read am before. Then follow them, also try dey read, you need to sharpen your knowledge e go help you grow for the forum, once again welcome to the forum.
|
|
|
|
Issa56
|
|
February 19, 2022, 10:36:54 PM |
|
Any body way never register for voters card before, or you get anybody way never register before, Na now be the time abeg make we try register and get our voters card, make we vote for our person wea we like, time for complain don pass now na time to vote time don reach oh 2023 is here so if you never registered for a voters card before or if you know person wea never register, they can easily register online now and pick up their voters card at any INEC office close to them. The following link can be use to register for voters card online: https://cvr.inecnigeria.org/If your Voters Card was registered by 2011, pls try and visit any INEC office close to you to revalidate your voters card, because the new card reader which will be used for 2023 election won't be able to read your card.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Maestro75
|
|
February 19, 2022, 11:23:34 PM |
|
Any body way never register for voters card before, or you get anybody way never register before, Na now be the time abeg make we try register and get our voters card, make we vote for our person wea we like, time for complain don pass
You deh right about the PVC matter but I hope the person weh you like no go be Bola Tinubu or another oldie politician because na to join hands and beat you go remain ooo. Yes our young people supposed come out especially so we can vote every analogue thinking politician out. Na people weh de digital and weh go help boost cryptocurrency we supposed support for 2023. Over 100000 downloads on playstore, truthfully speaking, no be failed project.
That no suppose be the parameter to judge the success rate. You forget say only government offices fit download all that number self. Even as you weh download and delete, will it erase the fact that you have downloaded it. Am not sure that the counter does that, or does it? Nigeria government can fake things.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5202
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
February 19, 2022, 11:43:53 PM |
|
How far, una dun use enaira app before, if yes how e dey be any experience or you sabi person wey dey use am?
The customer support on the app na support of bank linked to the eNaira account. eNaira na just naira and nothing more other than saying it is designed based on blockchain technology. I later deleted the app when it was useless on my device. Na complete failed project make them come up with something better abeg
Over 100000 downloads on playstore, truthfully speaking, no be failed project, but people using it are not (maybe yet) many. State of origin: cross river State, akpabuyo
omo Rivers State they carry first for this community You are right about Rivers states, but Cross River na another state entirely.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Maestro75
|
|
February 20, 2022, 05:59:31 AM |
|
Over 100000 downloads on playstore, truthfully speaking, no be failed project, but people using it are not (maybe yet) many.
Baba, I no understand why you delete that whole post and then rewrite am. You for simply edit am to include that part weh you add now so make the thing no come be like say I quote you out of content. Mistakes are allowed in life. NEW TOPIC Name: Sandra_Hakeem Gender: female Occupation: student State of origin: cross river State, akpabuyo
Sorry say I no welcome you the first time ooo. I welcome you sister Sandra with the joy of the Lord. Feel at home, na your naija people full here. You go enjoy this forum too but make sure you follow the forum rules. The forum no deh joke with the rules oo to avoid issues.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5202
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
February 20, 2022, 06:38:14 AM |
|
Baba, I no understand why you delete that whole post and then rewrite am. You for simply edit am to include that part weh you add now so make the thing no come be like say I quote you out of content. Mistakes are allowed in life.
It should have been better if we settle this kind thing through PM and make the corrections needed. Na sleeping hours, I never slept yet during the time and dey exhausted, I no read your post self, but saw my post needed edition, I edited it, delete it and post ham again. When I saw this notification today, I dey surprised, I went back to telegram bot and I no see your quote (that you dey talk about), which means you edicted your post before quoting me and I was not notified (if I was notified, I go only edit). Make we dey also try to settle some matter through PM. Or you no edit before quoting me? Telegram no go notify me that. I may not even check your post after you edit ham and included my quote until now.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SatoPrincess
|
|
February 20, 2022, 09:17:54 AM |
|
Rumour: Nigerian Police Allegedly Checks Twitter Profile For NFT In Latest Profiling Method ? Quote from: https://diutocoinnews.com.ng:Rumours-nigeria-police-twitter-nft-profileUnconfirmed reports going round has it that some unscrupulous officers has graduated to checking Twitter of Nigerian youths to ascertain if they are into crypto or not. There is no law against possession of cryptocurrencies or it’s paraphernalia in Nigeria so far it’s genuinely acquired. But report abounds of how some corrupt officers intimidate youths for possessing crypto trading apps. This latest rumors is the latest in litany of woes young crypto traders faces in Nigeria. Nigeria police force hasn’t changed from their mischievous ways one bit. They are the same criminals in different shades. Girls don’t usually face this type of oppression, they target the males every young man is a yahoo boy to the police. Your explanation makes no sense to them worse thing you can say to defend yourself is you’re a forex trader or crypto trader or into any business online. Ha yahoo boy! We need to rise up and put an end to the oppression, extortion and police brutality. Y’all be careful out there. Have a happy Sunday
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Sandra_hakeem
|
|
February 20, 2022, 11:43:12 AM Last edit: February 20, 2022, 12:06:37 PM by Sandra_hakeem |
|
Thank you everybody as una celebrate me bcus I no sey e no easy but I pray say God go still lift us one by one. I go still read the rules again so tey e go dey part of me, thanks once again Sandra Nigeria police force hasn’t changed from their mischievous ways one bit. They are the same criminals in different shades. Girls don’t usually face this type of oppression, they target the males every young man is a yahoo boy to the police. Your explanation makes no sense to them worse thing you can say to defend yourself is you’re a forex trader or crypto trader or into any business online. Ha yahoo boy! We need to rise up and put an end to the oppression, extortion and police brutality. Y’all be careful out there. Have a happy Sunday
These one don com gas like yawa oo, the type wey we no expect and I still dey ask myself: wetin be the main thing wey the prompt this their suspiciousness? Abi na bcus say the whole crypto world don dey influence the economy or the just dey get bad Belle ontop the new resolution wey people dey carry help thier self? If the whole country no accept the idea of this decentralized currency so that one mean say another person no fid run am? E dey pain us well well as this paramilitary the misquote Fraud for crypto. This na thier own way of thinking and e fit be say other big pple dem for the country dey instigate them too, but any how wey e be, make we just stay safe as we no fit fight against the government, Happy Sunday
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Maestro75
|
|
February 20, 2022, 01:44:35 PM |
|
*yawa*
When I saw this notification today, I dey surprised, I went back to telegram bot and I no see your quote (that you dey talk about), which means you edicted your post before quoting me and I was not notified (if I was notified, I go only edit). Make we dey also try to settle some matter through PM. No issues. Na just that I no want make the thing come be like say I no get respect to begin misquote senior man like you for forum. No vex for me. I hope that one no provoke you sha, and na true I for chat you up for pm. Sometimes self I deh forget say pm deh. And no, I no edit my post. Abi na bcus say the whole crypto world don dey influence the economy or the just dey get bad Belle ontop the new resolution wey people dey carry help thier self?
No be because of that. The problem na because of that ban on cryptocurrency by government. You sabi say Nigeria police no deh take ear hear say something na contraband. And na them carry contraband pass.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
February 20, 2022, 02:24:29 PM |
|
Make person wey get idea help me check if the campaign I dey promote dey accept post for local board. For their rule, dem no talk say local board no dey accepted.
Na the same company me with you deh and local board deh accepted well well. If you check well you go see say almost everybody for Gamdam deh put head for local. Gambling na compulsory oo. Make sure you meet cut off for gambling, otherwise our chairmo go hammer you. The guy no deh joke with am at all. Thank you my bloda, as the campaign no dey accept post for Beginners and Help, the thing come be like say e wan stress me because my favourite board na Beginners and help. As him dey accept post here, e sweet me well well. For the gambling posts, I no dey use am joke, I dey give him as he wants. Oga Smartvirus, no vex for me, research don tire me. Na to dey worry people with questions I wan dey do now. Na em be sae if campaigns wey we join no d allow post for local boards, na em be sae wey no go post for local boards be that. Due to our low posting habit na em make Igehhh no update our weekly post for here. Almost all of us no post for here. Make we all try to the post here, whether the campaign we join d accept local board post or not. Make we no forget our goal "achieving our own board"
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mimiklinton
Member
Offline
Activity: 77
Merit: 10
|
|
February 20, 2022, 02:57:45 PM |
|
I great the house o..I just dey join,and I be very strong enthusiast for bitcoin I hope to learn alot here.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
February 20, 2022, 02:58:34 PM |
|
Rumour: Nigerian Police Allegedly Checks Twitter Profile For NFT In Latest Profiling Method ? Quote from: https://diutocoinnews.com.ng:Rumours-nigeria-police-twitter-nft-profileUnconfirmed reports going round has it that some unscrupulous officers has graduated to checking Twitter of Nigerian youths to ascertain if they are into crypto or not. There is no law against possession of cryptocurrencies or it’s paraphernalia in Nigeria so far it’s genuinely acquired. But report abounds of how some corrupt officers intimidate youths for possessing crypto trading apps. This latest rumors is the latest in litany of woes young crypto traders faces in Nigeria. Nigeria police force hasn’t changed from their mischievous ways one bit. They are the same criminals in different shades. Girls don’t usually face this type of oppression, they target the males every young man is a yahoo boy to the police. Your explanation makes no sense to them worse thing you can say to defend yourself is you’re a forex trader or crypto trader or into any business online. Ha yahoo boy! We need to rise up and put an end to the oppression, extortion and police brutality. Y’all be careful out there. Have a happy Sunday Una know as 9ja polis dey behave them no go school so if you speak anything close to waitin them know say government ban na hmmm be say dem done cash mugu be that, me now I don Gage up with their tactic now since we're I dey skull fat year na him I know them finish, na just way to collect be police own oooo, because them na criminals but their own criminality government giv dem uniform and gun with ID card. Make we just dey careful na waiten I get to talk be that.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
Your explanation makes no sense to them worse thing you can say to defend yourself is you’re a forex trader or crypto trader or into any business online. Ha yahoo boy! We need to rise up and put an end to the oppression, extortion and police brutality. Y’all be careful out there. Have a happy Sunday
Na wah oh wetin Musa no go see for gate, make I play una one tape and make una no loud am. If sars or whatever dey call themselves this days bracket you and ask you wetin you dey do, just tell them you're a freelancer and if them asked for more details, tell dem you dey into digital marketing and get pay weekly for promotion online. No go dey reason all those forex and crypto trader something, yahoo boys dun cast there I later deleted the app when it was useless on my device. Na complete failed project make them come up with something better abeg
Over 100000 downloads on playstore, truthfully speaking, no be failed project, but people using it are not (maybe yet) many. Na failed project my broda, chairman wetin you dey talk na, how many we dey for this country and how many dey online. Just 100k and you dey say no be failed project I no go surprised self if them manipulate that number as them dey run election own like giving people money in the north to download the app as I hear say na their get traffic pass.
|
|
|
|
|