CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2464
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
Nigerians don open eye well well nobody wan sidown for office 8-6 again o. I agree with the talk say bitcoin na the new oil. Wetin una think.
Well before I talk I just wan give shout out to my guy Sambtc (Samuel Joseph). That guys story dey sweet me. I know am when na just Facebook we dey Yan on Bitcoin for that 2015-2017 time before e enta EOS and then build e own project recently. Now every Bitcoin related gathering they guy face dey show. I just understand say if you wan go far as face for this industry, you need make noise through your own platform. If na the oil mata, Bitcoin pass am na, oil dey learn work where BTC & crypto dey. On how person run one better investment like this your story fit change overnight. Na just say to know which coin go do well na still challenge if not we for dey get new new billionaire yearly for this country from the industry. Well e never late and oluwa fit still run am for us.
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
January 20, 2022, 02:38:30 AM |
|
Well before I talk I just wan give shout out to my guy Sambtc (Samuel Joseph). That guys story dey sweet me. I know am when na just Facebook we dey Yan on Bitcoin for that 2015-2017 time before e enta EOS and then build e own project recently. Now every Bitcoin related gathering they guy face dey show. I just understand say if you wan go far as face for this industry, you need make noise through your own platform.
I sabi Samuel Joseph. That guy na strong hand now for the business e don even get job as trader/consultant for Dubai. Him story dey motivate me..he start from writing on steemit small small nai e take gather himself develop him skills to be the Ogbonge trader way e be today. E don increase ranks to Bitcoin Chief level. While most of us just settle for sig like say na there life end even chop slap join am. Nor be so my brothers. If na the oil mata, Bitcoin pass am na, oil dey learn work where BTC & crypto dey. On how person run one better investment like this your story fit change overnight. Na just say to know which coin go do well na still challenge if not we for dey get new new billionaire yearly for this country from the industry. Well e never late and oluwa fit still run am for us.
I pray make this year good make better update dey fly pass here in due time nor be when e don cast we go hear am. Me sef get dream to be recognized crypto trader internationally and locally.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cookdata
|
|
January 20, 2022, 08:11:44 AM |
|
Thank you. Wetin you think say suppose be the title? You nor believe say bitcoin na the “new oil”? As for me bitcoin na my everything cos I nor fit afford gold which be one of the highest quality investmet
You didn't get my point and I will still drag you with that title. You attend many many seminars but I go ask you if you dy watch bitcoin conference Miami, if you do and watch the program and discussion been held, you will understand the difference between. Bitcoin dun help me, infact I'm yet to see any investment I will enter that will give me return like bitcoin but I'm concerned about that title. The fact say me and you came early doesn't mean others may see that kind of opportunities. Bitcoin weh I buy with a $1000 weh make me rich fit do another when e enter at the wrong time and you know one thing with naija people? Them love quick gains and when the market doesn't go in there favour, many will come for you especially the greedy ones who don't joke with their money. I still insist, tell them what they need to know, the ups and down, the risk, the time and patience to stay with bitcoin instead of shilling as an alternative to NEW OIL. The word not a financial advise, if you tell naija man and him buy bitcoin and later e no work for am,if him no deh patience, them no go wan hear anything. Na my advice be the this dear. Take care.
|
|
|
|
SambeeDXD
Newbie
Offline
Activity: 432
Merit: 0
|
|
January 20, 2022, 06:12:42 PM |
|
Na another opportunity I bring for una so for people wea wan upgrade and update there knowledge in Blockchain this program go take place for uyo akwa ibom state make you no miss this opportunity, and this program is tagged Blockchain as the future technology. This na the image link wea carry some information and the registration link also ( https://imgur.com/a/QVMpL53)
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
January 20, 2022, 08:29:41 PM |
|
Na another opportunity I bring for una so for people wea wan upgrade and update there knowledge in Blockchain this program go take place for uyo akwa ibom state make you no miss this opportunity, and this program is tagged Blockchain as the future technology. This na the image link wea carry some information and the registration link also ( https://imgur.com/a/QVMpL53) I think say person don talk about this thing before, but my advice when person they search for husband be say make we dey careful, I don go many work shops we I suppose get knowledge from but rather they became a rip off for me and most of them no go tell you the real, thing about Crypto-currency them fit dey paint am well and over hype so let's be cautious.
|
| CASINOBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
██████████▄▄▄▄██▄ ████████████████▀ ███████████████▀ ██████████████▀ █████████████▌ █████▄██████▌ ████▄███████ ███▐███████▌ ███████████
██████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████
██████████▄▄ ███████████████ ██████████████▌ ██████████████ █████████████▌ █████████████ ████████████▌ ████████████ █████▀▀▀███▌ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████ ▄██████████▄ ██████████████ ████████████████ █████████▒▒███████ █████████▒▒▒██████ █████████▒▒███████ ████████████████ ██████████████ ▀██████████▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀ ████████ ██
| ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ULTIMATE DESTINATION FOR CRYPTO GAMING PLAY NOW |
|
|
|
royalfestus
|
|
January 20, 2022, 08:40:46 PM Last edit: January 22, 2022, 04:12:21 AM by royalfestus |
|
OP, may be we go begin track those people we suspect to be our Naija peeps and send them pms so they can know what we are doing on this thread. Abi how you want am?
Good idea you're free to do so but no force anybody, as I go like make this thread dey spam free and avoid people creating alt account so we noticed them as our brothers and start begging us for merit {I have been getting dat alot}. The main reason I do dat signature campaign dat period na to attract our brothers. the traget na Africa as a whole as only Nigeria no go fit get voice to demand for a board. Have not done any of your bounties, with the fear that they could be scam or fail to raise fund, I never even know that you are African. however, I wish you could name the succeeding ones in space with listing on top exchanges, so I could patronize you sometimes. Signature campaign is not as effective again, it may be used to attract forum members to join in new bounty.
|
|
|
|
Issa56
|
|
January 21, 2022, 09:14:24 AM |
|
Na another opportunity I bring for una so for people wea wan upgrade and update there knowledge in Blockchain this program go take place for uyo akwa ibom state make you no miss this opportunity, and this program is tagged Blockchain as the future technology. This na the image link wea carry some information and the registration link also ( https://imgur.com/a/QVMpL53) I think say person don talk about this thing before, but my advice when person they search for husband be say make we dey careful, I don go many work shops we I suppose get knowledge from but rather they became a rip off for me and most of them no go tell you the real, thing about Crypto-currency them fit dey paint am well and over hype so let's be cautious. You dey right Sha, most people way dey teach about cryptocurrency dey over hype am, the only thing way dem they talk about for all this kind program na how to make profit and nobody will tell you the risk associated with cryptocurrency, nobody go tell u say you fit lose money from cryptocurrency. But I will try and register for the program make I check if na free.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1764
Merit: 5252
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
January 22, 2022, 11:06:39 AM |
|
BITCOIN DIGGING Upon say Africans no too discover how to dig get bitcoin early wey money dey inside, dem now dey follow crowd dey dig with their computer power to quench hunger.
Computer (CPU) no fit mine bitcoin anymore, the chance dey small. Even a solo miner wey mine a block recently used ASIC Africa dey more interested to dey invest and trade bitcoin. You fit check this from statista quote below. A solo Bitcoin miner just won block 718214 reward worth 6.25 $BTCAnother solo mining reward for ETH miner, the miner no fit CPU, the chance go be lesser and getting more impossible. Them dey use powerful miners. Individual ETH miner hits jackpot with $540K block rewardBITCOIN TRADING E come be like say na this one sure pass for Africans. E don give plenty people money well well. Some still lose base on say dem dey trade second hand coins and dey enter trade wey dem no see for eyes. Person need sabi trade before beta money go comot from here.
Trading dey risky, better to use the money wey someone fit afford to lose. BORROW BITCOIN To borrow person bitcoin na another wey to get small percentage of money ontop when the person return am. People wey dey trade fit borrow bitcoin, carry am go trade, get profit come pay back. E go come be like nobody lose.
E dey risky, borrower may go away with loaner's Bitcoin. Also e no good to borrow bitcoin, e fit put you for dept. If you wan borrow money, e good to borrow fiat, naira wey n value dey depreciate. Some people dey wey go borrow bitcoin wey no go pay back, some go have the money but not having the value again because say bitcoin price done appreciate. Some people (rich people) go use their bitcoin, asset or property as collateral to borrow naira. E dey one of the rules of buy borrow die strategy.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
BIT-BENDER
|
Abeg newbies make una dey careful at this time, we all fit see say the crypto-currency market get as e be now, and many of una go fit dey panic or excited it all depends on the orientation, but I go advice say if you dey hold Bitcoin you fit hold am, I no be Alt-coins person so except Ethereum I no trust any other Alt-coins, make low market cap project go fit come out now trying to deceive newbies make una shine your eyes, crypto-currency no be easy something e fit make rich and also e fit get you broke.
|
| CASINOBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
██████████▄▄▄▄██▄ ████████████████▀ ███████████████▀ ██████████████▀ █████████████▌ █████▄██████▌ ████▄███████ ███▐███████▌ ███████████
██████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████
██████████▄▄ ███████████████ ██████████████▌ ██████████████ █████████████▌ █████████████ ████████████▌ ████████████ █████▀▀▀███▌ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████ ▄██████████▄ ██████████████ ████████████████ █████████▒▒███████ █████████▒▒▒██████ █████████▒▒███████ ████████████████ ██████████████ ▀██████████▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀ ████████ ██
| ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ULTIMATE DESTINATION FOR CRYPTO GAMING PLAY NOW |
|
|
|
MainIbem
|
|
January 23, 2022, 11:16:26 AM |
|
Na my first time o. Username na MainIbem I be man I dey stay for PHC Na talk talk person I be.
I happy to see this thread here o. I go dey visit here time to time. Weldone my people.
|
|
|
|
SambeeDXD
Newbie
Offline
Activity: 432
Merit: 0
|
|
January 23, 2022, 07:15:21 PM |
|
People don believe say we fit use crypto instead of money. If you look am the common thing wea crypto and fiat get be say both of them can be use to exchange for goods and services and also they fit dy in digital form. One of the reason which Bitcoin was created be say make e replace the fiat or money , this fiat wea we they talk about na him government they use as money the thing wea make this money special be say it was issued by the government. Make we use dollar as example u fit spend am physically or hold am for bank as digital assets like wise Bitcoin to you fit store am electronically, the first unite of Bitcoin they use am buy pizza for 10,000 Bitcoin during 2010 So another main thing be say wen it comes buying of properties like a house ,cars etc and paying for services wea big people and also paying of tax people go still go for fiat because it was issued by the government and them sabi am everywhere so the thing be say fiat get edge pass crypto.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
January 23, 2022, 09:17:13 PM |
|
Na mumu dey pick video call, bubu call super Eagle and dem lost their game. Y baba go slow? 1:0 Kai. E be like say any tin this man touch dey go backward oooo my people how una see the matter?
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1652
Merit: 1157
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
January 23, 2022, 09:54:54 PM |
|
Na mumu dey pick video call, bubu call super Eagle and dem lost their game. Y baba go slow? 1:0 Kai. E be like say any tin this man touch dey go backward oooo my people how una see the matter?
Omo, this talk don dey full everywhere o. Naija na cruise, no be lie. Omo, see boys way bin don dey do well since, them no loose or even conceive upto 3 goals all through the group stage, non of the teams even manage see draw for there hand cef. Now way the win dey very important pass, na when bubu decide to call con pass en bad energy give them. I wonder watin dey follow that man cef, e for jejeli free those boys to do there thing dey go o, them nor bin need any motivation. Where we need them to motivate and do better, e no go do! Super eagles no try shah!
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
January 23, 2022, 10:16:04 PM |
|
Na mumu dey pick video call, bubu call super Eagle and dem lost their game. Y baba go slow? 1:0 Kai. E be like say any tin this man touch dey go backward oooo my people how una see the matter?
The whole mata dey funny, the super eagles been dey have a great tournament winning three matches out of three ontil that call from bubu, now we lost to a team that came third in their group, it's really painful, thinking of how good Nigeria has been since the starting of the tournament, I really feel for the boys them think say Dem go carry the cup or atleast reach the finals but this is one of those things.
|
| CASINOBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
██████████▄▄▄▄██▄ ████████████████▀ ███████████████▀ ██████████████▀ █████████████▌ █████▄██████▌ ████▄███████ ███▐███████▌ ███████████
██████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████
██████████▄▄ ███████████████ ██████████████▌ ██████████████ █████████████▌ █████████████ ████████████▌ ████████████ █████▀▀▀███▌ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████ ▄██████████▄ ██████████████ ████████████████ █████████▒▒███████ █████████▒▒▒██████ █████████▒▒███████ ████████████████ ██████████████ ▀██████████▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀ ████████ ██
| ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ULTIMATE DESTINATION FOR CRYPTO GAMING PLAY NOW |
|
|
|
SatoPrincess
|
|
January 23, 2022, 11:27:29 PM |
|
All this na just cruise. Make we tell ourself the truth na overconfidence kill our players. Them been dey do well for the tournament, their mistake na to let their victory enter their head. Call from president nor be wetin make goal keeper dey do shakara for goal post. Na modeling our players come do today. Yakubu nor do reach this one.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
|
January 24, 2022, 08:07:45 AM |
|
BORROW BITCOIN To borrow person bitcoin na another wey to get small percentage of money ontop when the person return am. People wey dey trade fit borrow bitcoin, carry am go trade, get profit come pay back. E go come be like nobody lose.
E dey risky, borrower may go away with loaner's Bitcoin. Also e no good to borrow bitcoin, e fit put you for dept. If you wan borrow money, e good to borrow fiat, naira wey n value dey depreciate. Some people dey wey go borrow bitcoin wey no go pay back, some go have the money but not having the value again because say bitcoin price done appreciate. Some people (rich people) go use their bitcoin, asset or property as collateral to borrow naira. E dey one of the rules of buy borrow die strategy. For the borrow mata, na $equivalent of bitcoin dem dey borrow, no be bitcoin himself. Dem dey always tie bitcoin to dollar or any other fiat in terms of borrow borrow. So, e no matter weda bitcoin rice or fall.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1764
Merit: 5252
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
January 24, 2022, 08:19:20 AM |
|
For the borrow mata, na $equivalent of bitcoin dem dey borrow, no be bitcoin himself. Dem dey always tie bitcoin to dollar or any other fiat in terms of borrow borrow. So, e no matter weda bitcoin rice or fall.
It depends on the ToS, e possible say the loaner can agree to to dey loan bitcoin in USD. Me dey like to borrow stable coin, some loaner go loan bitcoin or stable coin, e go depend on the loaner the coin e prefer to loan.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
January 24, 2022, 07:54:08 PM |
|
The whole mata dey funny, the super eagles been dey have a great tournament winning three matches out of three ontil that call from bubu, now we lost to a team that came third in their group, it's really painful, thinking of how good Nigeria has been since the starting of the tournament, I really feel for the boys them think say Dem go carry the cup or atleast reach the finals but this is one of those things.
No be small thing o, the thing pain me scatter via say, I no see any reason why them no go win Tunisia normally. Team way be say, them no suppose cross enter knockout stage cef, na them con dey commlt team way me don dey hope say, we go use carry the cup come we naija finish. Them con even run am for our head in a way way con be say, even one shot on target cef, we no get. E bad scatter. Eida na cruise o or no be cruise o, Bubu for free those boys. En bad energy na em don do us this thing. Some promises and congratulations dey give them comfort say, them too good or don too try. The next thing you go see be say, people go dey dull for field and eventually, we don commot for the AFCON. For the borrow mata, na $equivalent of bitcoin dem dey borrow, no be bitcoin himself. Dem dey always tie bitcoin to dollar or any other fiat in terms of borrow borrow. So, e no matter weda bitcoin rice or fall.
It depends on the ToS, e possible say the loaner can agree to to dey loan bitcoin in USD. Me dey like to borrow stable coin, some loaner go loan bitcoin or stable coin, e go depend on the loaner the coin e prefer to loan. Na legit Charlie dey yarn o, e depend on both you way wan borrow and who dey offer the loan on which way you ho like. You gats get your reasons and people dey always enjoy USD via say, na stable coin, e no go rise or fall like bitcoin so, even if you decide return am immediately, you still dey alright.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
nelson4lov
|
|
January 24, 2022, 10:42:32 PM |
|
All this na just cruise. Make we tell ourself the truth na overconfidence kill our players. Them been dey do well for the tournament, their mistake na to let their victory enter their head. Call from president nor be wetin make goal keeper dey do shakara for goal post. Na modeling our players come do today. Yakubu nor do reach this one.
I sha watch the match and the biggest chances we get come in the second half when e already dey too late. Overconfidence no good and e come join the fact say we underestimate these Tunisia boys considering most of their top players been dey out for the match. That goal tunisia score no suppose to enter in the first place. Na outright keeper fault to be beaten easily from that kind long distance. E just pain me say I never watch super eagles matches since the last world cup only to tune in yesterday because say them finish the group stage strongly, I say make I watch our boys and na that yesterday them play nonsense. everybody just dey shoot dey find their own goal. As we no win afcon, Na world cup we go win?
|
|
|
|
Maestro75
|
|
January 25, 2022, 04:50:37 PM |
|
Overconfidence no good and e come join the fact say we underestimate these Tunisia boys considering most of their top players been dey out for the match.
Overconfidence ke. Na only you no hear say Mr Badluck call them and the thing come corrupt our files. Buhari na real bad luck. That was how he called AJ, and we know the result.
|
|
|
|
|