CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2604
Merit: 4600
Top-tier crypto casino and sportsbook.
|
NEW TOPIC: How Nigerians are making money from the Crypto. Source: https://nairametrics.com/2021/11/25/how-nigerians-are-making-money-from-the-cryptocurrency-industryI dey get joy when I see article wey dey talk sense instead to the body shame the youth of fraud and other things. I just read this article today and e go make sense if we discuss how wey dey make our profit for this industry. Out of all those ways wey dem list, how many you dun try wey favor or no favor you. Also e go other means you dey involved in wey dey give you small small rubbers wey dem no list. Maybe if you talk, one or two persons fit learn and follow you dey run am. I dun dey understand (after reading some investment books) say passive income na him sure pass and for this crypto na staking fit give that come pass. My issue now na say alts na dem give highest APY but them dey lose value welle. Anybody dey into the staking game, e get advice you fit give me in how to get better return. No go copy paste oh I need personal experience nobi wetin google talk.
|
|
|
|
SatoPrincess
|
 |
January 11, 2022, 09:47:55 AM |
|
NEW TOPIC: How Nigerians are making money from the Crypto. Source: https://nairametrics.com/2021/11/25/how-nigerians-are-making-money-from-the-cryptocurrency-industryI dey get joy when I see article wey dey talk sense instead to the body shame the youth of fraud and other things. I just read this article today and e go make sense if we discuss how wey dey make our profit for this industry. Out of all those ways wey dem list, how many you dun try wey favor or no favor you. Also e go other means you dey involved in wey dey give you small small rubbers wey dem no list. Maybe if you talk, one or two persons fit learn and follow you dey run am. I dun dey understand (after reading some investment books) say passive income na him sure pass and for this crypto na staking fit give that come pass. My issue now na say alts na dem give highest APY but them dey lose value welle. Anybody dey into the staking game, e get advice you fit give me in how to get better return. No go copy paste oh I need personal experience nobi wetin google talk. Thank you for the talk you bring up. I don talk am before say make we dey try bring aza talk for here nor be only technology we go dey talk everytime. My only experience for this matter be say I dey stake bnb for binance for like five months now, binance dey give me some %profit daily for my staking. And I notice say them dy dash me new coins way just come out or about to come out.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
 |
January 11, 2022, 10:28:42 AM |
|
This topic make sense wella. E get wetin I discover as I readam finish. All the ways wey dem mention say 9ja youth dey carry make money for crypto. I dividam into 3. 1. The ones wey go chop moneyFor dis category you go need get rubbers before you go make more rubbers. You no fit carry empty hand near here. Infact even if you get beta idea you still need rubbers to start. These ones na: - Buy and Hodl
- Staking
- Yield farming
- Future and Options
My advice na make we get some idea for these ones before we go put body. Dem just dey like high tension. But na the number one wey I dey do, me sef don loose wela, base on say I no de do my own research. I just dey base on news. Shiba wey I go buy for high don finish for my hand. 2.The ones wey go chop small money or no chop money atolFor this category you no need plenty rubbers to involve. Wetin you need na beta update wey no be scam and you go cash out big with small money. You no even need too much experience for this wan. Me I believe say the one dem dey drop from air suppose dey for this category. These ones na: 3.The ones wey go chop only experienceFor this wan, you no need money. Na only idea them want. You go make out time study well well. Me I don chop small money under here base on say I write article for one company. But e been dey stress me because me go need research before I go write beta tin and too my english no too polish.While others no dey too research because dem know the thing already. Na wetin make me enter this forum to come learn bitcoin well. This one na: Mazi Brainboss thank you for this topic as I dey wait make other people wey get experience chuk mouth for this mata.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1904
Merit: 5506
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
January 11, 2022, 12:17:44 PM |
|
Future and option can be a way to dey make profit but trading dey risky, na the means many people lose be future and options. Even if someone wan start to trade future derivatives, make him no forget to use only litttle amount wey he can lose and never affect him. Trading generally dey highly risky. Bitcoin hodling still dey make sense, the profit can be low but still making sense, if someone buy when the price dey low, the profit can be more. I remembered when bitcoin dey $3800 for 2020 and reach all-time-high of $69000 for 2021, no be small amount be that too. But some altcoins reached 100x to 300x. Like doge, solona, tera luna and shiba Inu. But the main thing be say make someone make more research, some people buy some altcoins wey no increase at all, and some coin become dead, some no increase like bitcoin but dey fall more than bitcoin. Over 16600 altcoins now, some dey very unprofitable wey fit ensue losses.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2604
Merit: 4600
Top-tier crypto casino and sportsbook.
|
 |
January 11, 2022, 05:16:19 PM |
|
2.The ones wey go chop small money or no chop money atall. Who tell you IDO na small money e dey chop? Only God know much I spend last December dey try enter new projects from IDO. If na launchpad you go first stake thousands of tokens just to enter lottery and no guarantee say you go win then get allocation. Then if you come win, wetin you use thousands of dollars buy you go come dey get $30, $50 (small small allocation). Of you need sure plug to get higher allocation, you go buy over hundreds of thousands worth of their token come enter top tier to get sure plug. You know wetin dey vex me pass, you go come dey get your token small small and no be say you fit sell all one time move to already established project like Bitcoin etc My only experience for this matter be say I dey stake bnb for binance for like five months now, binance dey give me some %profit daily for my staking. And I notice say them dy dash me new coins way just come out or about to come out.
Sista play me more tape, like how much be the return. No talk how much you put (for security/privacy) but like how much percentage come out and e worth am?. I Know say binance sabi dash people new coins as me too dey receive steady but dat staking thing I never try am. belike we go need am for this bear market oh. But the main thing be say make someone make more research, some people buy some altcoins wey no increase at all, and some coin become dead, some no increase like bitcoin but dey fall more than bitcoin. Over 16600 altcoins now, some dey very unprofitable wey fit ensue losses.
Coins plenty wey no move or move well my broda. Even research self fit no give you most profitable coins. E get when them debate about EOS and DOT. Na EOS win but today their price no be the same DOT wey lose dun perform pass eos as e no do well for this bull market. The market just tire me. See small sandbox wey dem launch for Binance launchpad 2017 just come dominate everywhere while OG's still dey sleep. [/list]
|
|
|
|
Cookdata
|
 |
January 11, 2022, 11:45:49 PM |
|
Who tell you IDO na small money e dey chop? Only God know much I spend last December dey try enter new projects from IDO. If na launchpad you go first stake thousands of tokens just to enter lottery and no guarantee say you go win then get allocation. Then if you come win, wetin you use thousands of dollars buy you go come dey get $30, $50 (small small allocation). Of you need sure plug to get higher allocation, you go buy over hundreds of thousands worth of their token come enter top tier to get sure plug. You know wetin dey vex me pass, you go come dey get your token small small and no be say you fit sell all one time move to already established project like Bitcoin etc
This IDO been just sweet when e fest start, if I remember well ehnn, na yearn finance begin that craziness and then other small small projects begin follow but now e dy boom again as market no too good and doing IDO is as good as dead. Even some projects when them be like say them no get value utilize am for their place and them use am raise their prices and if you luckily hold before those events, na lambos money be that then Sista play me more tape, like how much be the return. No talk how much you put (for security/privacy) but like how much percentage come out and e worth am?. I Know say binance sabi dash people new coins as me too dey receive steady but dat staking thing I never try am. belike we go need am for this bear market oh. I need time when I see how bnb don perform over the years, I go deh so like say make I knock my self why I been no buy that thing when e cheap, if person get that thing like 50 now, na very hot cake for the exchange as per say na requirements for IEO that year. Coins plenty wey no move or move well my broda. Even research self fit no give you most profitable coins. E get when them debate about EOS and DOT. Na EOS win but today their price no be the same DOT wey lose dun perform pass eos as e no do well for this bull market. The market just tire me. See small sandbox wey dem launch for Binance launchpad 2017 just come dominate everywhere while OG's still dey sleep. [/list]
Bros that EOS and DOT argument, na base on the transaction speed abi na just base on the people behind am? Project this days they only succeed when they have good foundation like for example Solana but fit lack good resources because I read say dem collapse like twice, see ethereum. Despite say transaction weh people they pay for that chain, them no wan lower the price, as soon as they see new caps they near their price, them go push but techily na mumu chain, their proof of stake no even sure. E just be like say person do Suzuki machine and e wan come convert am go Power bike 
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3038
Merit: 1251
Once a man, twice a child!
|
 |
January 12, 2022, 06:44:11 AM |
|
No English on my side here again for 2022.
😅😅 guyman don sharpely make new year resolution for 2022. Dat one good sha... Keep am up. We dey ya back like pickpockets.
Who tell you IDO na small money e dey chop? Only God know much I spend last December dey try enter new projects from IDO. If na launchpad you go first stake thousands of tokens just to enter lottery and no guarantee say you go win then get allocation. Then if you come win, wetin you use thousands of dollars buy you go come dey get $30, $50 (small small allocation). Of you need sure plug to get higher allocation, you go buy over hundreds of thousands worth of their token come enter top tier to get sure plug. You know wetin dey vex me pass, you go come dey get your token small small and no be say you fit sell all one time move to already established project like Bitcoin etc
The part distribution na to discourage dumping na. D good thing about some of those launchpads be sey as you stake dem to qualify for IDOs, dem dey yield more of that tokens for you. Anoda one be sey even d $30 allocation wey dem give you go cover your entire $30 on first distribution wey fit be just 10% of your entire allocation. I don even take $4 allocation get over $120 on first distribution and I sold immediately oh. Otherwise I for even make over $200 if to sey I leave am for a week longer.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS .1000%. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
Dripstoil
|
 |
January 12, 2022, 07:29:46 AM |
|
My dear people, how una dey?
Na by mistake I take see this beta naija thread. As I no know say Naija get mouth for here o. I dey new for Bitcointalk but I no too dey new for Crypto matter. So my people, this na who i be 👇
Username: Dripstoil Gender: Na Man I Be State of resident: Dubai, UAE. Skills: Content writer, UX design director, Domain trader, and Ogbonge blogger ( If I mention my blog here, many of you go know am)
E neva reach 3 months wey I dey here so make una show me small love my brothers and sisters. I go dey try my best to dey contribute beta things to this thread and to this forum in general.
Thanks
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1904
Merit: 5506
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
January 12, 2022, 07:55:03 AM |
|
guyman don sharpely make new year resolution for 2022. Dat one good sha... Keep am up. We dey ya back like pickpockets.
We dey together to achieve the same goal. State of resident: Dubai, UAE.
Naija in diaspora. Welcome. E neva reach 3 months wey I dey here so make una show me small love my brothers and sisters.
Try bring quality topics and posts for here. You go see say we no dey stingy with showing love if you don check this thread posting history. But more notice go dey if you dey bring new topics, but no make ham hard on yourself o.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SatoPrincess
|
 |
January 12, 2022, 08:17:42 AM |
|
My dear people, how una dey?
Na by mistake I take see this beta naija thread. As I no know say Naija get mouth for here o. I dey new for Bitcointalk but I no too dey new for Crypto matter. So my people, this na who i be 👇
Username: Dripstoil Gender: Na Man I Be State of resident: Dubai, UAE. Skills: Content writer, UX design director, Domain trader, and Ogbonge blogger ( If I mention my blog here, many of you go know am)
E neva reach 3 months wey I dey here so make una show me small love my brothers and sisters. I go dey try my best to dey contribute beta things to this thread and to this forum in general.
Thanks
Welcome to our korna. Drop your blog make we patronize you we be one family. I really see say you never tay here one tin I go add be say nor dey keep smerit to yourself. Quality topics berekete if person dey hoard E dey make people feel say if them sama you better score he no go circulate. I know wetin I dey yan as I don ask this question before
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3038
Merit: 1251
Once a man, twice a child!
|
 |
January 12, 2022, 08:40:35 AM |
|
( If I mention my blog here, many of you go know am)
Shuuu! Mention the blog na. Abi you be one of those people wey dey like wear clothes baff for baffroom. Shey you nor need vicibility ni 🙄 BTW, how una see the declaration to run for presidency by Bola Ahmed Tinubu come 2023.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS .1000%. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
Dripstoil
|
 |
January 12, 2022, 10:09:45 AM Merited by uchegod-21 (1) |
|
Welcome to our korna. Drop your blog make we patronize you we be one family. I really see say you never tay here one tin I go add be say nor dey keep smerit to yourself. Quality topics berekete if person dey hoard E dey make people feel say if them sama you better score he no go circulate. I know wetin I dey yan as I don ask this question before
Thank you all brodas and sistas, I no wan dey hodl sMerit o. My problem be say all the fine fine post wey deserve merit na from people wey don get like thousands of merits. E go come dey hard me to give them more because I go feel say them no need am again. New new people no dey gree make posts wey I fit say this one na bam for merit. Na em be my problem. But I go try give all of them out for here sha today. ( If I mention my blog here, many of you go know am)
Shuuu! Mention the blog na. Abi you be one of those people wey dey like wear clothes baff for baffroom. Shey you nor need vicibility ni 🙄 I don sell the blog give Israeli people but it's still my legacy. So, make we leave de blog matta. One thin wey I wan make we put mouth be this. I no say una fit don talk about am, I no sure, as the thread don long wela. The thin be say e get as e be to dey talk all our matta for inside one thread. E no dey convenient at all. So I dey beg una wey don get mouth for this forum, make una talk to dey ogbonge admins make them create Pikin Board for us. We deserve am and we merit am because Naija na power house for Crypto matta. Even small small country them wey no too get mouth for Crypto matta but them come get their own Pikin Board. So why we no go get our own? I believe say e go make sense die if we get our own child board. Abi how una see am?
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 3038
Merit: 1251
Once a man, twice a child!
|
 |
January 12, 2022, 10:32:24 AM |
|
The thin be say e get as e be to dey talk all our matta for inside one thread. E no dey convenient at all. So I dey beg una wey don get mouth for this forum, make una talk to dey ogbonge admins make them create Pikin Board for us. We deserve am and we merit am because Naija na power house for Crypto matta.
Dis wan truly show sey you neva actually go thru dis thread wella. Dis matta wey we carry baff last year tire for here. Na wetin even make us dey where we dey today wey you com meet us. Try read like 10 pages back from dis page.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS .1000%. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
Pokapoka124
|
 |
January 12, 2022, 11:57:55 AM |
|
Welcome to our korna. Drop your blog make we patronize you we be one family. I really see say you never tay here one tin I go add be say nor dey keep smerit to yourself. Quality topics berekete if person dey hoard E dey make people feel say if them sama you better score he no go circulate. I know wetin I dey yan as I don ask this question before
Thank you all brodas and sistas, I no wan dey hodl sMerit o. My problem be say all the fine fine post wey deserve merit na from people wey don get like thousands of merits. E go come dey hard me to give them more because I go feel say them no need am again. New new people no dey gree make posts wey I fit say this one na bam for merit. Na em be my problem. But I go try give all of them out for here sha today. Posts way get quality full here. One thing you need to get for mind be say quality dey relative you fit merit post cause you find am funny, educative or any reason na at your own discretion. Nobody go worry you because you nor break rules which is don’t trade or sell merits or share to your alt.
The thin be say e get as e be to dey talk all our matta for inside one thread. E no dey convenient at all. So I dey beg una wey don get mouth for this forum, make una talk to dey ogbonge admins make them create Pikin Board for us. We deserve am and we merit am because Naija na power house for Crypto matta.
Even small small country them wey no too get mouth for Crypto matta but them come get their own Pikin Board. So why we no go get our own? I believe say e go make sense die if we get our own child board. Abi how una see am?
You see this matter so. We use am baff, sew asoebi sef join last year. Everybody do their best to make sure say our plea just moderators ear. Wetin we nor try..the thread still dey meta although e dey locked now. My brother nor think say we nor want better oh we want but e never stew we dey wait patiently.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
 |
January 12, 2022, 02:18:06 PM |
|
My dear people, how una dey?
Na by mistake I take see this beta naija thread. As I no know say Naija get mouth for here o. I dey new for Bitcointalk but I no too dey new for Crypto matter.
Welukum Oga Drip. Abeg no be by mistake, naso God want am. Na yesterday I locate here. Thank you as you bless me with 2 stars from here. E ginger my moral. No worry we dey together for here. Oga Charles, I bin see you for technical board wey you answer my question. You dey do well. E just be like say person do Suzuki machine and e wan come convert am go Power bike  You see this matter so. We use am baff, sew asoebi sef join last year Lolx abeg, I don die for laugh. I don love here. The forum too serious. Atleast we go dey catch small cruise for here.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Dripstoil
|
 |
January 12, 2022, 04:23:47 PM |
|
You see this matter so. We use am baff, sew asoebi sef join last year. Everybody do their best to make sure say our plea just moderators ear. Wetin we nor try..the thread still dey meta although e dey locked now. My brother nor think say we nor want better oh we want but e never stew we dey wait patiently.
Nawa oo! The thing get as e bi o. If na to carry card make we carry placards go demonstrate give them. Or make we write formal petition give dem?  Anyway, since una don talk am wella, I believe they don dey consider am for their table. Make we just keep the pressure on, until we get wetin we want. Welukum Oga Drip. Abeg no be by mistake, naso God want am. Na yesterday I locate here. Thank you as you bless me with 2 stars from here. E ginger my moral. No worry we dey together for here.
Uche Chi, ndewoo! I salute you for de 1 star wey you dash me too.
|
|
|
|
Cookdata
|
 |
January 12, 2022, 08:35:17 PM |
|
NEW TOPIC: Nigeria finally lift Twitter banSo it's official and has been confirm by our oga patapa at the top say Twitter will be finally unban and we go fit use am the normal way. Dem go unban Twitter on 13 of January as promised by Mr. Abdullahi.  The Federal Government of Nigeria (FGN) directs me to inform the public that President Muhammadu Buhari, GCFR, has approved the lifting of the suspension of Twitter operation in Nigeria effective from 12am tonight, 13th January 2022,” Mr Abdullahi said. “The approval was given following a memo written to the President by the Honourable Minister of Communications and Digital Economy, Prof Isa Ali Ibrahim. Source: https://todaypoliticsng.com/breaking-nigeria-lifts-twitter-ban/After men don use vpn for about 222 days, they have finally have a change of mind, election dun deh corner and since na platform dem use win before, they will come back to youth that made them. I spit on this government and na why I hate political discussion. I just want any of my things to associated with them because na the same car get all of them. Them also advice your to dy make use of the platform socially and for business purposes and not to agitate anything but me I trust my naija people say as them unlit the ban, them go use am trend for 2 days straight except say Twitter bots fit deh delete things sha as dem don promise to abide by federal government terms.
|
|
|
|
Anguwa
Member

Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
 |
January 13, 2022, 03:58:09 AM |
|
NEW TOPIC: Nigeria finally lift Twitter ban.
Update!!!You can now access Twitter with out VPN, Twitter has been unban my people ooh. Finally, congratulations to my Nija people I know how we they feel as we they use that VPN they run the Bird App (Twitter), but we are now free like a bird to use our Twitter accounts without VPN. The way this our Nija government just they give restrictions on many things ehn, I hope it will not happen again😔😔😔
|
|
|
|
Pokapoka124
|
 |
January 13, 2022, 06:26:31 AM |
|
I nor dey excited about this news. 2023 elections dey corner so I dey expect a lot of funny antics from politicians this year. Them go find every means to gain favor from the people. Support for crypto rally by politicians go soon start, the one way go enter market go buy tomatoes post online go do...some go post picture way dem dy buy roadside corn. We don see all this in the past nothing has changed. E get one oyibo saying: “the players may change but the game remains the same “ but for Nigeria even the players sef nor dey change na the same cartel dey rule us.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1904
Merit: 5506
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
January 13, 2022, 08:19:05 AM |
|
You can now access Twitter with out VPN, Twitter has been unban my people ooh.
I don see ham for BBC Pidgin https://www.google.com/amp/s/www.bbc.com/pidgin/59969898.ampBBC News - Nigeria lifts Twitter ban after seven months https://www.bbc.co.uk/news/world-africa-59958417E go help the masses but e no help me. I dey post tweet even for this forum wella when the so called Buhari government banned Twitter. Just like they ban bitcoin and other crypto, I dey buy and sell crypto. In relation to Twitter ban, I dey to give thanks to Tor, VPN and DPN developers.