Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 16, 2021, 10:21:58 AM Last edit: March 21, 2021, 05:03:07 PM by Charles-Tim |
|
What I think about N-power 1. The money used for it can be used to build industries, what we lack and got us such setback 2. 30,000 naira money is equals to $62.5 monthly which is less than or almost $16 weekly, which is $2.08 daily. 3. Not a permanent job, it is for certain period of time, the Batch C is just for 2 years. 4. A way the youths will not have future, but to leave a miserable life thinking him/her father or mother enemy dey do ham, not knowing sey na Naija government. All we need is our government to create permanent jobs, high paying ones, we have the resources, but our leaders are not competent to build out nation to be one of the best in the world, but they know how to embezzle money and making the country corrupt.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
March 16, 2021, 01:51:50 PM |
|
I swear Charlie if you no been dey this forum of sharing money but, btt don make you wise. The npower idea for dey sweet you! Because, it seems right that, the money way them collect from looters them, na em them dey share make e for go round like this but the matter be say, na there we go end? E no go well as you talk but na only watin Nigerians sabi be this, to dey share money and that na fuckup, big one. How 30k cef wan empower person way dey pay bills, chop food, pay transport and people way go dey beg am money still dey kwa... E no too soft.
The idea say them go add you to one institute no bad o but las las, na house person go dey, because, all this there institute no dey function. All this one na just say, make them say government dey try. Better still, them for fine way give steady light, once light dey and them try put our refineries in order, life for Nigeria for sweet because, na from those two areas the life begin dey difficult for the country.
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
March 17, 2021, 10:03:31 PM |
|
I dey always talk am say this forum, airdrop, bounty and crypto entirely na eye opener to how we dey suffer for 9ja. Imagine person to sit down for him house weekly under no obligation or restrictions from anybody dey make cool-clean money. While the one way dey tied to our birthrights dey dey looted by few corrupt individuals. 2023 go come, dem go patronise us with just 2 miserable candidates again we go go for the one we fit reason say he do better. But na worst parole we dey Chuck hand inside. N-Power benefactors supposed dey permanently employed. The government get all the machinery to make the effort work. But they rather recycle the system, if another government come in power. The whole scheme would stopped. Creating another havoc to the developed potential problem solving scheme, we need to hold our leaders by all means. We need better life in 9ja, no be slaves we be.
Why don't they? They feel say, everybody go be mumu forever. We need to harness our natural resources in building a working nation, we don't need to fold our hands always we can collectively do this.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
March 18, 2021, 11:35:53 AM |
|
The wahala be say, these leaders has been so old to the analogue ways of doing things. See our security system cef no get any better tech advancement. Every year, na so them go dey recruite youths to go die for fore front of catacata. There own na to dey remenise on how to undo people way dey try escape trap way them don set. If Nigeria no embrace technology, we no go ever improve. Anyhow e be shah. E get watin I drop for B&H. I go like make una view am and shock mouth. I bin don dey 9n am since last year but, na now I really free to run am well. See the link for here. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5324742.0I greet una.
|
|
|
|
Onuohakk
Member
Offline
Activity: 672
Merit: 29
|
|
March 19, 2021, 10:15:48 PM |
|
How far about Npower matter all hustle na hustle oooo hope una don do the test goodluck: drop your reply back to back.
I no know the latest about N-power, na when you post now I go check about it. I wan make the information about the latest one which na the Batch C clear. I check ham for BBC. Di Minister of Humanitarian Affairs, madam Sadiya Farouq give dis informate during di process of recruiting and posting of di 500,000 Npower Batch C beneficiaries. Di N-power scheme dey created for unemployed graduates and non-graduates wey dey di ages of 18 and 35. Di programme na for only two year, during dis time, goment go attach di beneficiaries to any goment job for di state dem dey stay and dem dey pay dem 30,000 thousand naira every month.N-power get six categories; N-Teach, N-Health, N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech. N-Teach and N-Health na only for graduates wey don complete di compulsory one year NYSC programme while N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech dey available to graduates and non-graduates. E get 3 batches, A, B, and C. Di programme start for 2016. Goment for 2019 say dem don spend about N279bn and about 800,000 young Nigerians don benefit from di scheme. For 2016, 200,000 beneficiaries na im dey di Batch A and dem spend 43 months instead of di 24 months wey dem suppose dey engaged. For 2018, di goment engage 300,000 beneficiaries for Batch B and wen e reach time for dem to comot for 2020, small drama bin play out as some of di beneficiaries claim say goment still dey owe dem money. Di latest Batch C na 500,000 beneficiaries. Reactions, criticisms of di N-power programmePlenty hailing and condemnation don follow dis programme since e start for 2016. Some see am as better employment and development strategy, odas say di process no pure and e dey stressful plus di money wey e dey gulp too much as dem fit take am build industries for dis youth to dey permanently employed. Please, I think this should be read https://www.bbc.com/pidgin/tori-56365022.ampAs the matter be so for N-power I don tire for am. Everything about Naija I don tire for me, I swear. Person go finish school no employment. You go sae make apply for online work, na bad-bash. Side hustle kwalu, the yeye government go put their wahala join. Anything concerning this country called Nigeria I do not again.
|
|
|
|
Oshosondy
Legendary
Offline
Activity: 1624
Merit: 1196
Gamble responsibly
|
|
March 20, 2021, 08:29:44 AM |
|
As the matter be so for N-power I don tire for am. Everything about Naija I don tire for me, I swear. Person go finish school no employment. You go sae make apply for online work, na bad-bash. Side hustle kwalu, the yeye government go put their wahala join. Anything concerning this country called Nigeria I do not again.
That one no be lie, na yeye government we get, see how they wasting money like no future for the youths for Nigeria, non industry but na to dey waste money for N power, this country don tire me well if I no lie, our leaders dey like primitive being of the world wey no wan modernize but remain like before wey make them not going further but chopping our money saying na snake chop ham.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
March 20, 2021, 11:06:08 AM |
|
How una take hear about bitcoin as a Nigerian As e be guys I know say we get Bitcoiners -nigerians- here way day our midst way don tay for the matter, I go like to here all all una inputs and experiences so far, to open show. I been hear about bitcoin, e don use style Tay Sha, in a bus wen I see person with him for about bitcoin matter, before then I been day hear about am small small Sha, but been no pick interest, but then reason the guy on the bus make him clearify the bitcoin matter make I grab am, him give me the basis and talk say make I find out more and any way the thing hook me make I reason am him go clearify am further, my people since then, my passion for bitcoin never dropped, so like this how una take hear about the ogbonge bitcoin.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 20, 2021, 01:45:24 PM |
|
How una take hear about bitcoin as a Nigerian
Me na online, na one girl wey dey claim she be from US dey send me porn messages for Facebook messenger, na two days after she bill me say make I send her google play gift card, na when I no send ham she tell me say make she send her bitcoin address make I send bitcoin if buying google play gift card no dey convenient. I knew bitcoin for 2013 when I got my first lappy, I see game inside wey someone can use bitcoin purchase, but I no consider ham, na that scam girl wey I know say na guy self make me just know I should research more about bitcoin, na when the happy thing come o which is bitcoin, I come know Bitcointalk join which make more sense to me.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
gabbie2010
|
|
March 20, 2021, 03:30:27 PM |
|
Link: https://www.today.ng/business/finance/cbn-nigerians-free-bitcoin-353492/ampCBN: Nigerians are free to use bitcoin, othersMy contri people our CBN Confused Bank of Nigeria say make we dey use our Bitcoin that they said they no ban us to dey use Bitcoin in fact with the useless ban wey them made last month had even make Bitcoin more popular go to Binance official telegram group for Nigeria come see how guys dey trade and making cool money gradually CBN go come dey retract that announcement make dey jolly dey trade our cryptocurrencies.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 20, 2021, 05:12:43 PM |
|
Link: https://www.today.ng/business/finance/cbn-nigerians-free-bitcoin-353492/ampCBN: Nigerians are free to use bitcoin, othersMy contri people our CBN Confused Bank of Nigeria say make we dey use our Bitcoin that they said they no ban us to dey use Bitcoin in fact with the useless ban wey them made last month had even make Bitcoin more popular go to Binance official telegram group for Nigeria come see how guys dey trade and making cool money gradually CBN go come dey retract that announcement make dey jolly dey trade our cryptocurrencies. CBN do not have the power to fully ban cryptocurrencies, only the banking aspect is what they can ban. Nigerian SEC are in favour of cryptocurrencies, even the Vice President of Nigeria speech about cryptocurrencies indicates how these digital assets will be of great value to the Nigerians as a country. What I know is that we can still trade cryptocurrencies in Nigeria, but to pay directly using crypto institutions through bank will be difficult as it is impossible legally for now because of the ban, but p2p has being the best alternative which is even the best right from the onset.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Miaallen
Member
Offline
Activity: 573
Merit: 30
|
|
March 21, 2021, 10:18:01 AM |
|
How far about Npower matter all hustle na hustle oooo hope una don do the test goodluck: drop your reply back to back.
I no know the latest about N-power, na when you post now I go check about it. I wan make the information about the latest one which na the Batch C clear. I check ham for BBC. Di Minister of Humanitarian Affairs, madam Sadiya Farouq give dis informate during di process of recruiting and posting of di 500,000 Npower Batch C beneficiaries. Di N-power scheme dey created for unemployed graduates and non-graduates wey dey di ages of 18 and 35. Di programme na for only two year, during dis time, goment go attach di beneficiaries to any goment job for di state dem dey stay and dem dey pay dem 30,000 thousand naira every month.N-power get six categories; N-Teach, N-Health, N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech. N-Teach and N-Health na only for graduates wey don complete di compulsory one year NYSC programme while N-Agro, N-Build, N-Creative and N-Tech dey available to graduates and non-graduates. E get 3 batches, A, B, and C. Di programme start for 2016. Goment for 2019 say dem don spend about N279bn and about 800,000 young Nigerians don benefit from di scheme. For 2016, 200,000 beneficiaries na im dey di Batch A and dem spend 43 months instead of di 24 months wey dem suppose dey engaged. For 2018, di goment engage 300,000 beneficiaries for Batch B and wen e reach time for dem to comot for 2020, small drama bin play out as some of di beneficiaries claim say goment still dey owe dem money. Di latest Batch C na 500,000 beneficiaries. Reactions, criticisms of di N-power programmePlenty hailing and condemnation don follow dis programme since e start for 2016. Some see am as better employment and development strategy, odas say di process no pure and e dey stressful plus di money wey e dey gulp too much as dem fit take am build industries for dis youth to dey permanently employed. Please, I think this should be read https://www.bbc.com/pidgin/tori-56365022.ampNPOWER be one cool social investment scheme before e reach the time of this madam wey be Minister of humanitarian. The way them take dey select people that time be dey transparent. Una no need to sabi anybody before them go carry you put but the moment the madam minister enter office, NPOWER too don become like other federal jobs wey una must sabi politicians before them go carry you put. The Batch C they wan recruit now, the politicians don finish the slot. And na 1 week ago them day make people come dey write qualifying exam for the exam. Everything about NPOWER no clear to anybody again.
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1814
Stake Sherrif 🌠
|
|
March 21, 2021, 03:15:20 PM |
|
What I think about N-power 1. The money used for it can be used to build industries, what we lack and got us such setback 2. 30,000 naira money is equals to $78.95 monthly which is less than or almost $11 weekly, which is $2.63 daily. Baba our people say half bread is better than curicuri I know some people wey use this money take marry wife, dey use am feed children oo, e small but we dey failed system alredy so anything we see we dey take am, even if dem say the money na 15k millions go still apply. 3. Not a permanent job, it is for certain period of time, the Batch C is just for 2 years.
Yeah na improvement scheme, 2 years is enough 4. A way the youths will not have future, but to leave a miserable life thinking him/her father or mother enemy dey do ham, not knowing sey na Naija government.
If ur forefadas was poor 85% dey say dat person go poor if care is not taken, people wey get rich ancestors money still dey flow for the family. All we need is our government to create permanent jobs,
Baba na to set up business sure pass ooo
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 21, 2021, 05:45:12 PM Last edit: March 22, 2021, 12:18:21 PM by Charles-Tim |
|
Baba our people say half bread is better than curicuri I know some people wey use this money take marry wife, dey use am feed children oo, e small but we dey failed system alredy so anything we see we dey take am, even if dem say the money na 15k millions go still apply.
You know say N-power be like the government employ citizens, in fact self, the government employ citizens, but this one na for 2 years to be employed. For a week payment, less than $16 too small if not to lie. For btt here self, we dey earn more than that, and for N-power, you go wake up, take bath, brush teeth and dress up to office given you to work by the government, this na waste of time for me. Although, me not doing it mean say other Naija go occupy the position which is better. And collecting that small salary na to show how poor Naija don turn too. N-power money na still useless we feel see ham for another direction, although it is helping peoples life, Naija got to focus on creating industries and other companies that in a positive feedback manner will be able to employ more workers after progress. N-power na just a way to let youths think say the government dey try, not knowing the government dey destroy young generations future. N-power na wey many youths will remain dependent for ever, not that kind work we need, we need full time job from companies this government will create but they create little which is not even sufficient for 30% of Naija wey need employment, in fact most Naija are underemployed. For Janathan time, no N-power, his time is far better than this present government which make people think they are helping. N-power should be discouraged, we need companies to be created, let them use N-power money great companies and then create job. Let them stop fooling us, is the country good? No. Since N-power has started the country has been failing since 2016, see how we have sank in GDP, Nigeria GDP for Jonathan time when N-power no dey is still higher than now.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1814
Stake Sherrif 🌠
|
|
March 22, 2021, 04:37:33 PM |
|
For Janathan time, no N-power, his time is far better than this present government which make people think they are helping. N-power should be discouraged, we need companies to be created, let them use N-power money great companies and then create job.
Jonhnatan era na something like Freemoni wey nobody for Niger Delta benefit only the northern parts of the country, every government get there own way of doing things... Nobody be jollof rice him fit please everybody, under Johnathan with the highest GDP yet nothing him do for minimum wage, Buhari with the worst GDP still increaseNYSC money, increase Minimum wage, .. Dat money fit small for you because of the money we dey see here but e get people wey depend on Npower to survive.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 22, 2021, 05:12:41 PM |
|
Jonhnatan era na something like Freemoni wey nobody for Niger Delta benefit only the northern parts of the country, every government get there own way of doing things... Nobody be jollof rice him fit please everybody, under Johnathan with the highest GDP yet nothing him do for minimum wage, Buhari with the worst GDP still increaseNYSC money, increase Minimum wage, ..
During Jonathan time, dollar to naira na $169 or less, but in Buhari time na $380 now. Foods this time is 3 times or more cost than that time. The minimum wage wey 'say baba' increase to 30,000 naira is now less in value to the 19,800 naira wey people dey collect in the past, the country be like say nothing increase, even worse than before. The fact be say Naija standard of living don decrease than the last time. Dat money fit small for you because of the money we dey see here but e get people wey depend on Npower to survive.
Money wey someone no fit use buy used car in 10 years, that one no be money. Money wey no make someone dey employed no be money, money wey someone dey collect and still dey suffer, no be money. Naija lack industry, and the government no care about the sector, na why we dey poor. See how the world are growing faster, Naija dey lack behind, waiting I see for N-power na suffering thinking na joy. If we come look into the matter well, organizations wey suppose get full time worker, na them N-power go fill in, e be like casual job to me, casual job plenty for underdeveloped country because no job dey available. N-power na trash if we check ham well.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1814
Stake Sherrif 🌠
|
|
March 22, 2021, 05:52:10 PM |
|
Dat money fit small for you because of the money we dey see here but e get people wey depend on Npower to survive.
Money wey someone no fit use buy used car in 10 years, that one no be money. Money wey no make someone dey employed no be money, money wey someone dey collect and still dey suffer, no be money. C'mon man we dey talk about survival here you dey call car?? At this point in time some person want just eat, wake up and sleep you dey call car, there are millions of Nigerians who live on less than 30k a month and when something like this comes out in a failed system you just have to take it. No president is perfect, just know say as the world dey go standard of living dey increase, you no fit compare 90s standard of living to now. Some Nigerians get business today all thanks to N-Power. Nigeria is too large to please. Naija lack industry, and the government no care about the sector, na why we dey poor. See how the world are growing faster, Naija dey lack behind, waiting I see for N-power na suffering thinking na joy.
Alibaba, Amazon, Apple, etc.. Na personal businesses dey no wait for government. Government will not do everything for you sometimes think of wetin you go do for the government. Start up business, create innovations. Government go find you. If we come look into the matter well, organizations wey suppose get full time worker, na them N-power go fill in, e be like casual job to me, casual job plenty for underdeveloped country because no job dey available. N-power na trash if we check ham well.
Fat woman brezz better pass at all at all
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
March 22, 2021, 06:37:04 PM |
|
C'mon man we dey talk about survival here you dey call car?? At this point in time some person want just eat, wake up and sleep you dey call car, there are millions of Nigerians who live on less than 30k a month and when something like this comes out in a failed system you just have to take it.
The country don fail us finish, 30,000 naira na like $63 be that o, and na monthly, if someone dey collect less than that for our country, na die be that. Although, no be anything new to me as I see people wey dey collect 20,000 wey worse pass that one sa. The reason the country na curse on its own.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
nelson4lov
|
|
March 22, 2021, 08:08:14 PM |
|
~Snipped
The country don fail us finish, 30,000 naira na like $63 be that o, and na monthly, if someone dey collect less than that for our country, na die be that. Although, no be anything new to me as I see people wey dey collect 20,000 wey worse pass that one sa. The reason the country na curse on its own. Lol. Funny thing be say, people still dey wey dey collect less than 15K naira as salary for this country and them dey survive. Govt don know for a long time say no matter how them do us, we dey adapt fast and live with the changes. E go be why them make things hard like this for us. Those people still dey survive na just their standard of living wey dey low. Nothing for the country interest anybody again. To make matters worse, e get some workers wey government dey owe them their salaries (those 15K - 30k) for several months! No joke Oo. This country na wa.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
March 23, 2021, 02:18:18 AM |
|
Lol. Funny thing be say, people still dey wey dey collect less than 15K naira as salary for this country and them dey survive.
If dem nor be graduates dey collect dat peanuts, we still fit reason am sey dem nor go school. But graduates follow for these people wey dey collect dat peanuts oh. This nor be joke matta. Abi how much una think sey those teachers for private schools dey collect? Wetin most of dem dey collect dey in the range of that N15k — N20k. The worse part be sey wey you wan even talk to dem about online biz na still dem go begin tell you how scam full online. Dem nor dey like show interest. I dey talk from experience with people around me. BTW, who don hear about Becky666? E don tey wey im com online. Anybody wey get im numba make dem halla am.
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
March 23, 2021, 08:07:56 AM |
|
If most people know for 9ja say some people dey collect $300-500 monthly for just pressing their phones legally for the same 9ja we dey dem go shout and doubt but na the fact. Our leaders done already program us say poverty suppose master us. E no really go well but make we try by all means to maintain the best we dey do for here. ] For those using Finance's P2P P2P scam traders to avoid
Lordcrypto GiggsCryptoBank Micky enterprise too crypto expert Verified vendor Legit vendor Crypto king Purity trades Jesuscansave Exchange Ameyawcypto Joe fonzie Daniel otugo Fast pay Sammy (full name: James Pius Oshiobigie) Please add others you have encountered to the list, Let's know the rubbish traders in binance p2p
Updated 21/03/21
|
|
|
|
|