Marykeller
|
|
November 22, 2022, 10:38:38 PM |
|
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good news be this sha. I d happy to hear to sae North don finally get their own crude oil. But the problem be sae, after all this, we go still carry the crude oil go another country go refine am. I wan ask weda Nigeria never reach to get their own refinery or what? We still d hope on the one wey Dangote d build up till now. The amount wey dem d spend for subsidy of crude oil no be here. Na why Atiku d call for privatization of oil sector. The FG dey d other side d call for the remover of fuel subsidy. We be one of rich oil-producing country for the world but we no get one single refinery. The country just d depend on crude oil that generate 10% revenue of the country to survive wey be sae we get agriculture and others that can boost the economy. Nigerian need to go back to the 1999 Constitution
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
knowngunman
|
|
November 23, 2022, 11:24:52 AM |
|
President Buhari unveil New Naira notesOur number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notesNa the image be this Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
November 23, 2022, 01:49:30 PM |
|
President Buhari unveil New Naira notesOur number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notesNa the image be this Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary. Abeg wetin una think say be the difference between the old naira note and the new one? The new note be like wetin dem use snap chat filter take print e no make the money get any thing new and I no sure say the money go get any value because before our politicians dem do anything dem dom already get wetin dem wam gain so I no see any good thing for the money wey dem redesign unless the money go circulate reach everybody hand as them been claim. I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa and others come unveil new note wey dem say cost billions of dollars to print but nothing dey new chai nothing we no go see for this PDAPC regime na only our voters card go save us.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Hyconic
Newbie
Offline
Activity: 27
Merit: 3
|
|
November 23, 2022, 02:10:49 PM |
|
I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa and others come unveil new note wey dem say cost billions of dollars to print but nothing dey new chai nothing we no go see for this PDAPC regime na only our voters card go save us.
You dey correct baba dem don use this one chop billions of naira and last last see wetin them fit come up with. I no really see any difference in the new currency. The thing just look like bleached naira note.
|
|
|
|
DaNNy001
|
|
November 23, 2022, 03:15:07 PM |
|
OMO this our country na cruise oo. Our politicians fit just wake up any time tell us say dem Don sell the country oo. Just imagine this Tori wey dem talk about the new Naira notes say e cause dem billions of naira to print out this designs.
But as see the new notes na just colour filter dem change. Well maybe to change the colors and print am cause them billions.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Online
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
November 23, 2022, 03:15:14 PM |
|
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
It is a good thing for Nigeria and the North, the project has attracted a lot of investors. But there are still many challenges to this project, There is the major challenge of insecurity in the area where the oil where the oil has been discovered, we know how insecurity dey affect these kind projects, abi the northerners wey dey cause wahala that way, go gree calm down as e be say the oil matter go benefit them, i guess we will find out. Also as bunkery activities dey happen for this our side because of oil activities, e mean say we go dey expect say bunkery go start for that way too when them finish am. I know if I dey overthink am.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
November 23, 2022, 03:17:03 PM |
|
President Buhari unveil New Naira notesOur number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notesNa the image be this Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary. Abeg wetin una think say be the difference between the old naira note and the new one? The new note be like wetin dem use snap chat filter take print e no make the money get any thing new and I no sure say the money go get any value because before our politicians dem do anything dem dom already get wetin dem wam gain so I no see any good thing for the money wey dem redesign unless the money go circulate reach everybody hand as them been claim. I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa and others come unveil new note wey dem say cost billions of dollars to print but nothing dey new chai nothing we no go see for this PDAPC regime na only our voters card go save us. Hehe. Like this them don go soak the money for bleach come out and nah this rubbish wey dem use #8bn do? I try to check for significant difference and I no see any and nah here I conclude say dis govt don lose sight of wetin them sopoz use money do. It's not like we complain for the one we dey use oh. Nah how dis one wan stop politicians from laundering funds na?
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
November 23, 2022, 04:04:28 PM |
|
President Buhari unveil New Naira notesOur number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notesNa the image be this Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary. It is nice but weti make dem 2 change dis currency sef? Di changed sef I no see anything oda thing dan di color. Every oda thing still dey kamkpe. Nd di color sef dem no used thick won, di color e dey very light. If really dem do dis won 👆, nai I go like well well. Di small small Moni dem wey we get for di kwantri e no fit use am buy anything again. So if dem implement dis won nd print more on dis won. I go Happy.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Asiska02
|
|
November 23, 2022, 04:32:28 PM |
|
If really dem do dis won 👆, nai I go like well well. Di small small Moni dem wey we get for di kwantri e no fit use am buy anything again. So if dem implement dis won nd print more on dis won. I go Happy. If dis happen for naija, e go give me joy pass d one wey dey redesign the naira notes. E don tey wey dem suppose introduce back this kobo seriously. Our value for naira don dey drop drastically and dis initiation of kobo can help counter it in some way. And I’m sure price of goods go reduce in a short time after the introduction of dis new notes and also dis news of bringing back kobo go help too if it is duly implemented as stated there. Me I no lose hope for dis my country, hopefully one day e go better for all of us here. We don try together with the country to survive reach dis stage in life.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Marykeller
|
|
November 23, 2022, 07:44:33 PM |
|
President Buhari unveil New Naira notesOur number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notesNa the image be this Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary. It is nice but weti make dem 2 change dis currency sef? Di changed sef I no see anything oda thing dan di color. Every oda thing still dey kamkpe. Nd di color sef dem no used thick won, di color e dey very light. The FG or CBN governor suppose tell the general public sae all the naira note from 2021 backwards dem no go accept am as legal tender again. Starting from soso time to this particular time. People no go d collect naira note wey get date of 2017,2018,2019,2020 and below. This government no d surprise me again. I never see anything wey dey go fit do right apart from stealing our money. See wetin d just do. Just to color our money and come use the word redesigning come deceive us
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
DaNNy001
|
|
November 23, 2022, 07:45:42 PM |
|
If really dem do dis won 👆, nai I go like well well. Di small small Moni dem wey we get for di kwantri e no fit use am buy anything again. So if dem implement dis won nd print more on dis won. I go Happy. omo this one na spicy news oo because this our so called Naira note Don loose value well for this country. 5naira sef no be money again because even the least banana chewing gum you no fit use am buy. So at least with this update maybe e go force people to respect the naira small because most things we go dey buy am for kobo, 1 Naira etc. So if Nigeria go fit implement am e go good well well
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
uchegod-21
|
|
November 23, 2022, 07:45:59 PM |
|
This naira new note just dey trend and Nigerians just dey disappointed. But me I no see any problem with the new note. When we hear new naira note, what we're we expecting? Something like dollars or pounds? Naira note dey durable and beautiful already, so the purpose of new notes no be to make am fine and put flowers. The purpose na to make people wey hoard naira release am and render sum useless. We don already see the effects as old old money dem don dey fall out. So, wetin dem need na just to differentiate between old and new, the color change is OK for that. This one no go work, I know when dem been try implement this but e no work.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 798
Merit: 30
|
|
November 23, 2022, 08:22:31 PM |
|
I'm very disappointed in the comments wey I dey see for media concerning the new naira wey CBN bring out. Na so our ignorance don grow reach? Majority of Comment wey I dey see especially from this our local thread Don prove say we no know the reason for the creation of new naira and we are just after beauty. It is embarrassing to see us bad mouthing ourselves in the name of mocking the government and dem policies. The hatred for this administration and every of it policy is alarming. Na America we dey copy up and down and dem too change their $ with no much difference. So why the fud here? This is the sample of the $ old and new. The purpose of this redesign is to reduce the money in circulation and strength the economy. No be to make am look finer. Abeg we need to be supportive if we really want development for this our country. Truth is bitter jare.
|
|
|
|
RockBell
|
|
November 23, 2022, 08:51:04 PM |
|
President Buhari unveil New Naira notesOur number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notesNa the image be this Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary. As I see this money self he no sweet me I expected more from the design doh, people wey hide money now go they vex now say na waiting them they suffer them for be this not bad, I think there is an Act law to change a countries currency after some years I remember them changing 5,10,20,50 naira then to leather own so at least they still remember some Act law, waiting still they funny me na people wey pack money hide nawa, them go still hide the new onces, greed no they finish for this country.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
November 23, 2022, 11:53:42 PM Last edit: November 24, 2022, 12:09:09 AM by Davidvictorson |
|
~snip~
For me, I nor see anything wrong with the new redesign sha. I just believe say Oga Meffy don achieve him aim. Plenty people don comot the old Naira notes wey dem store for house. If we comot sentiments and anger wey we get for the FG,we go sabi say the economic impact of the Naira redesign project go still achieve the goal. Me I personally believe am.
|
|
|
|
Pillsike
Newbie
Offline
Activity: 26
Merit: 1
|
|
November 24, 2022, 06:20:50 AM |
|
Hey guys I'm a newbie Username: Pillsike Gender: male State or residence: Abia state To be honest I have little or no knowledge about crypto currency, though I participated in a few airdrops like meta war and pi, no of them worked out sha that's why I'm actually here.so my people, help me out. How do I get merits, how often do I need to post, how long does my post have to be, how can I be sure to get engagements. I still have a lot of questions but let's just start with these. Abeg I really need help here I feel like I don't know what I'm doing .
|
|
|
|
Maestro75
|
|
November 24, 2022, 06:47:01 AM |
|
I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa
This country na real cruise. No be Bawa weh court send to prison for contempt of court them release again? If na poor man now na so the case go deh solid but for big men na money issue them deh take settle am. The type of corruption weh deh hammer this country no go ever let am rise. We need revolution to change the narratives. And some people still want make Tifnubu enter abi, how this ones deh take see this life self? Hehe. Like this them don go soak the money for bleach come out and nah this rubbish wey dem use #8bn do?
Omo this one funny me sha. But no be lie you talk there. The new notes be like wetin bleach touch. This Buhari and his men don kill this country finish. See the type of cash weh them say them take do the work.
|
|
|
|
RockBell
|
|
November 24, 2022, 07:24:16 AM |
|
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good news be this sha. I d happy to hear to sae North don finally get their own crude oil. But the problem be sae, after all this, we go still carry the crude oil go another country go refine am. I wan ask weda Nigeria never reach to get their own refinery or what? We still d hope on the one wey Dangote d build up till now. The amount wey dem d spend for subsidy of crude oil no be here. Na why Atiku d call for privatization of oil sector. The FG dey d other side d call for the remover of fuel subsidy. We be one of rich oil-producing country for the world but we no get one single refinery. The country just d depend on crude oil that generate 10% revenue of the country to survive wey be sae we get agriculture and others that can boost the economy. Nigerian need to go back to the 1999 Constitution I been think say dangote and otedola been they build refinery waiting come happen again this one we no hear anything about the thing again, me personally I don tire to they complain self na pray me I just they pray now, imaging a country like nigeria a blessed nation like ours but we they carry fuel comot form this country to another, our leaders no just get forsight and thief thief done blind their eyes, see waiting lack of foresight they cost us now as fuel scarce for every were , people wey come get they sell 250, he go better my brother.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Online
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
November 24, 2022, 07:42:31 AM |
|
For me, I nor see anything wrong with the new redesign sha.
Same here, all the talk about say the money nor fine, the colour nor go well no matter, the main thing na say make person get the money, e go dey fine for spending. Even as una dey talk say e nor fine, e nor get wetin una go still do last last, you go still use am like that till e go fine for una eyes. Kif you say because you nor like the colour, say you nor go use am...Na Shege you go see, not just Sapa. The focus should remain getting this money in abundance. Also you will find out that this new currency design is being printed in Nigeria and not outside the country. the redesigned currencies are locally produced by the Nigerian Security Printing and Minting (NSPM) PLC. source
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
November 24, 2022, 10:35:56 AM Last edit: November 24, 2022, 10:47:59 AM by Agbe |
|
DaNNy001 and uchegod-21 your quotations are wrong, so you can re-edit it before another person also quote it wrongly. The redesigning of the Naira is not a problem in Nigeria, but the problem in Nigeria is the price of goods and services. If any government can reduce the prices of goods and services and also create Enabling environment for the Citizens and the foreign investors then everything will be ok in the country. That is why some people are saying that they should approve the use of coins either on paper or on the normal coin. To save Nigerian economy is to accept the payment of 1 Kobo to #1, and to #50 massively than #100 to #1000