CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
December 07, 2022, 03:00:58 PM |
|
Me no like how Igehhh want to begin screen political posts. We sabi say him na APC member and him fit to deh use that opportunity deh cut off posts on APC weh him no like. Me no give a damn about any of the parties. Na personality i deh look. I deh pity anybody weh deh support based on party line because all of them don fail us. But for those weh deh support a sick man to be president of this country wetin una see for the matter weh me no understand, abeg una fit tell us wetin deh?
No be party something, nobody is doing that here and also no be censorship based on who him dey support or not. When it says 5, 7 or 10 gambling posts will be counted it means when counting your posts only that specific number that has been voted by the community will be consider among your total post count and the rest will be thrown away which will definitely increase more activeness in non political discussion. If for example you make a total of 30 political posts during the month and let say 5 was the number voted on the poll that means only 5 political posts will be counted among your monthly post count. The idea behind this is to encourage more non political discussion but not to stop it. Igehhh dey try reason with the community to engage more in other discussion beside who go win election or not.
|
|
|
|
Frankolala
|
|
December 07, 2022, 03:05:14 PM |
|
New CNB 20k daily withdrawal limit
As CBN wan limit daily and weekly withdraw of peoples funds, make them know forget the high increase of goods and service for the country. At least when person do his or her daily withdrawal of 20k em go do am for em household. Omo this kind condition no bam at all. To every problem, there's always a strategy to solve am sha. I trust Nigerians. Wey go find ways to beat their 20k and 100k daily and weekly limit. As CBN don introduce this new law, will it be a continual process? Cos Nigeria government no d do anything like continuity. The next government go fit enter now, come dissolve everything and also appoint his own CBN governor join. I know Naija my country. Na wah o,from frypan to fire,hardship dey everywhere wey be say we need circulation of funds so that the money go dey everywhere, instead them won limit the quantity from people again. I no see how dis 20k max withdrawal won take stop corruption o,instead e go worsten the country hardship and insecurity. Politicians go always dey thief becos na only through dat stealing dem fit use live luxurious life,instead of to dey carry money put for bank,many of them go adopt the old system to begin keep money for house. This new law go fit wreck banking business o,becos many pple no go dey go put money for bank again. This go lead to insecurity becos arm robbers to come begin go dey rob pple for their house unto say dem know say money fit dey house. Na only crypto business men and users na dem dis law no go affect especially if na for goods and services. I guess say dis government know wetin dem dey do,maybe dem won use am choke politicians for this forth coming election so that shortage of money to sponsor their electoral malpractice no go dey enough. This our government no get anything to offer,recently dem change the currency,now limitation of withdrawal, na mago mago tin don involve,no be for Nigeria betterment.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
sokani
|
|
December 07, 2022, 04:02:37 PM |
|
New CNB 20k daily withdrawal limit
The central bank of Nigeria today announced a new monetary policy ahead of the general adoption of the new naira notes and fading off of the old naira notes, the limit of 20,000 nairas daily was placed on individual bank accounts and 100,000 nairas on cooperate bank accounts. This is inline with the central bank's intent to go digital and cashless, this move will help curb insecurity like kidnapping and terrorism financing as all transactions can be traced through the banks. I say make I bring the matter here make we put mouth check amm how e go be, and how e take affect us as the cryptocurrency community. To me we the cryptocurrency community in 9ja we are already used to digital life and at that, this cashless policies go help improve our privacy by making us to carry less cash even limiting the chances of point of sale private operators (POS). Because pos is also used by scammers to move limitless money around, if all this thing were CBN dey do work well, I think 9ja go make sense for everybody and I hope to see you guys contributions, observations, and criticism on this topic.
I think this new development by Central Bank of Nigeria is really good and it's going to help checkmate vote buying in the forth coming election. Those politicians that usually go about to polling units with Ghana move go to pay electorates to vote for a particular political party, would not be able do so as they won't be able to get hold of enough cash to buy votes.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
December 07, 2022, 04:12:04 PM |
|
The idea behind this is to encourage more non political discussion but not to stop it. Igehhh dey try reason with the community to engage more in other discussion beside who go win election or not.
I understand where you deh go with the criteria thing and I no get ish with am but na that one go even cause spamming self because those weh no get anything meaningful to contribute for main bitcoin related discussions go want to force themselves to talk so their post counts here go increase and na that time them go begin talk dust. But make una self think am, even 10 posts monthly deh too small na, haba. Make e com remain 5 posts. Na monthly we deh talk here o. Anyway, anyhow weh the thing be e no go make person like me stop being active here as far as I get data to log in.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
December 07, 2022, 06:57:25 PM |
|
The idea behind this is to encourage more non political discussion but not to stop it.
ahm boss you try well well, i like this ur style at least make we reduce politics mata anyhow we talk am here e no go solve any problems rather we dey open our yansh dey give outside to dey look dey laugh us. If na only me self anytin politics no suppose come here again but announcement and important updates just like this CBN wahala dem fit post am but anytin APC, PDP, LP no suppose come here bicus i know say we get different pipo wey dey dia party and wey no go like any silly talk from anoda pesin to talk again him party so all dis tins fit bring beef and little hatred so as 001 wey you be i like as you reduced the talk them to dat number you put for pull. And if u look well dis politics talks dey cause spamming too much from people here just becus una set merits so dem go wan carry am spam here so dat dem fit gain merit wen month end so i go suggest just stop de merit and you go see say politics matta go reduce as well.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cryptomiles1
|
|
December 07, 2022, 07:02:07 PM |
|
10 go dey okay, if any bodi post more than number make una no count am for the month meriting system. this one go also help to reduce the politic matter here. tru tru politic talk don too much here oo
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
December 07, 2022, 07:09:58 PM |
|
This policy no gel, even if them go implement am at least make e be after them done hold better seminar way go educate this aged and illiterate ones on how to face the new policy.
I don talk am before, and i go talk am again, i no they in support of the new policy, i they only correct some misconceptions wey some users for here they post about am. You have to understand that it is what it is, and no seminar is required for something like this, many old people sabi when them receive alert, and many of them sabi confirm am by themselves, you no go expect government to roll out new policy such as this one wey they pretty straightforward, come organize seminar for am join, if na matter wey require seminar we go know. Having said that, businesses wey they very small, like women wey they sell pepper for example, nothing go change for their side at all, because people go still carry cash they buy from them as the goods they sell are not all that expensive. But once you they run business wey customers go gats buy goods worth so much, then you have to improvise and start accepting transfers, as well as make provisions for your own personal PoS payment machine; if you are too old you go carry younger person join body, wey go follow you they for shop, e they hard sev to see old woman wey no fit understand how to confirm transactions say she they for shop alone, she go get person wey go they assist am, na normal thing.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
December 07, 2022, 07:35:00 PM |
|
I still dey chuck mouth for this matter because I know wetin dey at stake. I don already see front. In the other hand I fit still dey wrong. But I just believe say the main thing for us na make we no begin put rule for thread wey no be board. This thread is self moderated, the OP wey be CryptopreneurBrainboss fit set rules on wetin be spam, and if anyone default, em post go delete. ThankGod him dey active for this thread. The last time I check, our problem no be post quality because Nigerians na quality posters. Na this kind statement below dey make me dey more skeptical. If you no know how Igehh go do the matter, mean say plenty people no go know too. When it comes to the filtering out the political posts to determine the winners, I just dey wonder how Igehh go do am. Sha make we dey watch, na trying phase we dey like dis, no worries we go surely get am right one day
Oya, see another dimension person don go. Him don dey already align the matter to political affiliations. Me no like how Igehhh want to begin screen political posts. We sabi say him na APC member and him fit to deh use that opportunity deh cut off posts on APC weh him no like. Me no give a damn about any of the parties. Na personality i deh look. I deh pity anybody weh deh support based on party line because all of them don fail us. But for those weh deh support a sick man to be president of this country wetin una see for the matter weh me no understand, abeg una fit tell us wetin deh?
Me for like the activity things only o... if you think say e go increase spam share the merits 2 for the first 5 people making it 10. The original idea wey make me begin drop statistics here na to increase activity. Make we no come create problem wey no dey, come dey find how to solve the problem we create. I don talk my last for this matter, anyways poll don dey shaa.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mr.right85
|
|
December 07, 2022, 08:16:42 PM |
|
New CNB 20k daily withdrawal limit
The central bank of Nigeria today announced a new monetary policy ahead of the general adoption of the new naira notes and fading off of the old naira notes, the limit of 20,000 nairas daily was placed on individual bank accounts and 100,000 nairas on cooperate bank accounts. This is inline with the central bank's intent to go digital and cashless, this move will help curb insecurity like kidnapping and terrorism financing as all transactions can be traced through the banks. I say make I bring the matter here make we put mouth check amm how e go be, and how e take affect us as the cryptocurrency community. To me we the cryptocurrency community in 9ja we are already used to digital life and at that, this cashless policies go help improve our privacy by making us to carry less cash even limiting the chances of point of sale private operators (POS). Because pos is also used by scammers to move limitless money around, if all this thing were CBN dey do work well, I think 9ja go make sense for everybody and I hope to see you guys contributions, observations, and criticism on this topic.
Wch kind policy con b dis 1 again na. Na watin b dis? E get any nation 4 world way dey do dis kind tin, not evn nations way dey suffer major inflation dey do dis kind tin. D mata still b say, dispolicy no go b on a level platform. Pple way go dey abov d rule go plenty wella nd so dis rule na only 4 common man. I pity 4 dose pple way dey survive on dat pos. Dem 4 dey try dey consider d majority b4 dem go dey place dis kind of policy. Yeah, pos na one way scammers dey mov moni bt, na stil somtin way don employ nd put food 4 d mouth of many. I jst dey reason how dem wan tak dey do dere legit business now. Na em be say, d services go cost o.
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1813
Stake Sherrif 🌠
|
|
December 07, 2022, 09:40:50 PM Last edit: December 07, 2022, 10:00:30 PM by igehhh |
|
We never even get our local board we don already dey discriminate some posts as low quality. We fit no understand wetin wan happen, but I don see am say e no go help us at all. E no compulsory say na bitcoin we go dey talk here.
If you check well Theymos himself no dey add anything wey go limit anybody. And I suggest say make we no suffocate here with rules.
When it comes to the filtering out the political posts to determine the winners, I just dey wonder how Igehh go do am. Sha make we dey watch, na trying phase we dey like dis, no worries we go surely get am right one day Me no like how Igehhh want to begin screen political posts. We sabi say him na APC member and him fit to deh use that opportunity deh cut off posts on APC weh him no like. Me no give a damn about any of the parties. Na personality i deh look. I deh pity anybody weh deh support based on party line because all of them don fail us. But for those weh deh support a sick man to be president of this country wetin una see for the matter weh me no understand, abeg una fit tell us wetin deh? I don't know the inner motivations driving your comment, and no one is stopping you from discussing politics. I only suggested a minimum of 7 weekly posts as a requirement for monthly merit awards, and judging by the votes cast thus far, it appears that I wasn't the only one annoyed by all the low-quality, copy-and-paste political discussions taking place here. We don't prevent anyone from posting, but from early this year to last year, there weren't many political discussions, and our activity was much better than it is now, earning us a Thread Pin. How are our newcomers going to learn about wallets, bitcoin, and the blockchain collectively if we keep talking about politics?. Some of us are here to learn; not all of us are here to accumulate post counts and earn money. Prior to this, Charles-Tim was posting on this thread up to 30 posts per month while his campaign did not count posts from local boards. If you've noticed, he doesn't engage in politics, he only responds to discussions on this thread that are related to cryptocurrency. Quality is what we require, not quantity. New CNB 20k daily withdrawal limit
Wch kind policy con b dis 1 again na. Na watin b dis? E get any nation 4 world way dey do dis kind tin, not evn nations way dey suffer major inflation dey do dis kind tin. D mata still b say, dispolicy no go b on a level platform. Pple way go dey abov d rule go plenty wella nd so dis rule na only 4 common man. I pity 4 dose pple way dey survive on dat pos. Dem 4 dey try dey consider d majority b4 dem go dey place dis kind of policy. Yeah, pos na one way scammers dey mov moni bt, na stil somtin way don employ nd put food 4 d mouth of many. I jst dey reason how dem wan tak dey do dere legit business now. Na em be say, d services go cost o. Nigeria has lagged behind the rest of the world in implementing cashless policies, which is why our Naira has been losing value because there was an excess of money in circulation. Only a small percentage of Nigerians use the daily 20k ATM limit, and if you need to purchase anything above that amount, you can still use mobile transfers up to 5M per day, so how is this a problem? If you want to withdraw more than $20,000 from POS, a mobile bank, you can simply transfer the money to them and receive your funds. Demand arises from scarcity, and value arises from high demand. You will observe the Naira strengthening against the US dollar in a year. small implementation una go talk of jobs, government salary is too low why not learn a skills, una too funny abeg. BTW THIS A HUGE WIN FOR BITCOIN Having said that, i do not know what exactly the economic benefit of making cash scarce is, if you ask me that isn't our problem at all, me i believe say our main problem be say we no they produce anything locally, plus this men them wey they thief our oil, if we fit handle production in our country, fix refineries, come they export locally produced goods, plus enjoying the full benefit of the oil wey God bless us with, then i believe say our economy go wake up from sleep. Making cash scarce looks like compounding our problems, especially by making people jobless like i said in the second paragraph of my post.
Bitcoin is the most expensive micropayment asset because of its scarcity and restricted quantity. Limitations increase value. If everyone moves their bitcoin to a cold wallet, the price of bitcoin will increase once more as a result of scarcity. government institution Made in Nigeria seems to be a success given that 90% of the rice consumed in Nigeria is domestically produced. However, because it is produced locally, the price of rice will only drop to a poor man's wages if the value of the Naira rises. this policy will reduce the quantity of naira that enters our pockets and to prevent politicians from moving around with bullion vehicles full of cash, gives value to our Naira and reduce abductions
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
royalfestus
|
|
December 07, 2022, 10:26:46 PM |
|
Hello I am new to this thread. I live in London not Africa but crypto is a global movement and I believe it has more potential for good or harm in Africa than anywhere else. https://cryptostar.money/country/world/africa/ lists 185 crypto businesses in Africa. It is my website and welcome any advice or feedback you can give me. What are your dream in cryptocurrency? What can you do differently in UK with cryptocurrency?
|
|
|
|
RockBell
|
|
December 07, 2022, 10:44:53 PM |
|
New CNB 20k daily withdrawal limit
The central bank of Nigeria today announced a new monetary policy ahead of the general adoption of the new naira notes and fading off of the old naira notes, the limit of 20,000 nairas daily was placed on individual bank accounts and 100,000 nairas on cooperate bank accounts. This is inline with the central bank's intent to go digital and cashless, this move will help curb insecurity like kidnapping and terrorism financing as all transactions can be traced through the banks. I say make I bring the matter here make we put mouth check amm how e go be, and how e take affect us as the cryptocurrency community. To me we the cryptocurrency community in 9ja we are already used to digital life and at that, this cashless policies go help improve our privacy by making us to carry less cash even limiting the chances of point of sale private operators (POS). Because pos is also used by scammers to move limitless money around, if all this thing were CBN dey do work well, I think 9ja go make sense for everybody and I hope to see you guys contributions, observations, and criticism on this topic.
I think is a good strategy, this will actually give the currency value and help the economy sincerely our currency needs revival asper giant of Africa , the policy harsh in a way, because now na to withdraw money keep for house plenty but another matter na thief again, but honestly I love the update, normally I know say the policy no go Favour every body, and the cashless policy to good sha to they carry cash around no be something way make sence to me I tell you.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5196
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
December 07, 2022, 11:27:09 PM Last edit: December 08, 2022, 07:16:03 AM by Charles-Tim |
|
Prior to this, Charles-Tim was posting on this thread up to 30 posts per month while his campaign did not count posts from local boards. If you've noticed, he doesn't engage in politics, he only responds to discussions on this thread that are related to cryptocurrency. Quality is what we require, not quantity.
My posts per week have reduced and it would be a stress on my side if I continue to focus on local board, the reason I only just focus on general boards. I always prefer to discuss more on bitcoin and economy, like what is happening in Nigeria presently about CBN cashless policy, the current state of bitcoin adoption in Nigeria and the likes. There was even a topic that came my mind few months ago, that why many exchanges are located in Seychelles (a country in Eastern Africa). Huobi Global, OKX, Kucoin, Polonix, DigiFinex and many other exchanges are located in Seychelles, while no recognized one located in Nigeria. Nigeria has lagged behind the rest of the world in implementing cashless policies, which is why our Naira has been losing value because there was an excess of money in circulation.
Money printing with higher economic output will not result to inflation. Nigeria has the highest GDP in Africa but if compared to our population, it is low. We can do better than that, but we are not because we depend more on imports. In this modern world, another example are the foreign exchanges we depend on, if there are exchanges in Nigeria, there would be increased employment and more taxes to the government. Because of the primary reason (low production) that causes inflation, CBN tries other ways to prevent it, like this new cashless policy and credit card monthly international spending which he reduced like 2 years ago from over $3000 monthly or so, to $100 monthly. Nigeria leaders needs to know that the problem starts from low production that leads to unemployment and reduce economic output. About money printing. If we focus on spending using online transactions, that means the money printing is online, there is no much differences. But online transactions is not anonymous, which will reduce manipulations from citizens, which can lead to lesser naira devaluation and lesser terrorism financing.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
December 08, 2022, 07:06:10 AM |
|
Money printing with higher economic output will not result to inflation. Nigeria has the highest GDP in Africa but if compared to our population, it is low. We can do better than that, but we are not because we depend more on imports. In this modern world, another example are the foreign exchanges we depend on, if there are exchanges in Nigeria, there would be increased employment and more taxes to the government.
Because of the primary reason (low production) that causes inflation, CBN tries other ways to prevent it, like this new cashless policy and credit card monthly international spending which he reduced like 2 years ago from over $3000 monthly or so, to $100 monthly.
Nigeria leaders needs to know that the problem starts from low production that leads to unemployment and reduce economic output.
About money printing. If we focus on spending using online transactions, that means the money printing is online, there is no much differences. But online transactions is not anonymous, which will reduce manipulations from citizens, which can lead to lesser naira devaluation and lesser terrorism.
That is true, this cashless policy will lead to the adoption of bitcoin, bet when the cashless flow in all corners bitcoin transaction come dey increase well nd at dat time pipo gede use bitcoin more. But the main problem in Nigeria is not the cashless transaction but as you said production. But production is not also di main problem as of now. But di way and things I take as di main problem na di economy agencies like efcc, icpc, cpc etc are very much weak that di prices of good nd service are not regulated so sellers freely increase price of things on their will... If goods price e dey very low and u get #500 and a cup of rice is #20, then living would be very easy. And u will know what to do with ur little money but because of say things dey cost even u carry #100,000 go market nothing come out, u can only buy very little things. Even bitcoin adopted in Nigeria things go still dey hard. Weti we need now in Nigeria is di drastically reduction of goods and services
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Maestro75
|
|
December 08, 2022, 07:36:43 AM |
|
Boss man Igehhh, nothing deh drive my inner motivation except say I just deh only state the matter as I see am. You for expand the number of monthly posts on politics to 20 and see if people no go choose that option. I still dey chuck mouth for this matter because I know wetin dey at stake. I don already see front. In the other hand I fit still dey wrong. But I just believe say the main thing for us na make we no begin put rule for thread wey no be board. This thread is self moderated, the OP wey be CryptopreneurBrainboss fit set rules on wetin be spam, and if anyone default, em post go delete. ThankGod him dey active for this thread. The last time I check, our problem no be post quality because Nigerians na quality posters.
Na the problem be that. Any where weh restrictions deh, e deh make some people feel cheated. Ok, if we say we no want to deh count more than 7 posts monthly on politics, what about posts weh no even get anything to do with bitcoin or economy? Another thing be say this politics weh we deh try clamp down on its post count na him deh even control whatever happens with bitcoin and the economy, anyhow weh una look at it.
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1813
Stake Sherrif 🌠
|
|
December 08, 2022, 08:05:23 AM |
|
Huobi Global, OKX, Kucoin, Polonix, DigiFinex and many other exchanges are located in Seychelles, while no recognized one located in Nigeria.
we have the numbers but we dos not have the enabled environment for these exchanges. you known the Nigeria govt are not a big fan of cryptocurreny but i hope things changes soon because we deserve to have at least PAXFUL and Binance state office in Nigeria, these two are the most used and have been closer to the government for the past few years now, building building projects. I've known Seychelles as a tourism place never knew they are these massive. Nigeria has lagged behind the rest of the world in implementing cashless policies, which is why our Naira has been losing value because there was an excess of money in circulation.
About money printing. If we focus on spending using online transactions, that means the money printing is online, there is no much differences. But online transactions is not anonymous, which will reduce manipulations from citizens, which can lead to lesser naira devaluation and lesser terrorism financing. Limiting the amount of dollars in circulation is also happening; when the cashless policy is fully implemented, the $100 note will no longer be in banks; it is easier to move around with a $100 note, but it would be difficult to move around with a large sum of $20 notes. The cashless policy will then result in many locally made payment gateways, which will eventually create jobs. If we can reduce terrorist funding and criminal activity, we will have achieved a significant WIN.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
December 08, 2022, 09:02:37 AM |
|
785 Merits in one Year I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything. My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive. I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
December 08, 2022, 02:07:51 PM |
|
~snip~
Agbe this your achievement nor dey easy at all. I dey well aware of the struggles you face when this year been start even d time wey you almost hang boot. Las las as dem don talk already, na who give up fuck up. Kai, I remember that post wey dem criticize you finish. One tin wey I admire about you be say you dey ask questions and listen to d advice of senior men for we d forum. Like oyibo talk, you have ridden on the wings of the elders and you have replicated their results. Well done and cheers to more contribution.
|
|
|
|
EarnOnVictor
|
|
December 08, 2022, 05:34:33 PM |
|
The goal of redesigning was for security reasons; most of you are missing the point of the entire project; No be lie you talk but nobi Nigeria we dey. If you make all the money wey politicians dun steal useless, that one no go just make dem still more next time they get the opportunity and this time around dey go comot the money for naira carry am go dollars and that way talking money out of the economy instead of putting money through investment in the country. Same thing goes for the money obtained through illegal means, this one no go just increase the security threat of the nation making kidnappers going back to their old ways to demand ransom and causing nuisance. As I no like Buhari government and Emefiele as the CBN governor reach, wetin dem dey do 4 dis later time good. D Naira designing na project wey don overdue, nothing bad dey am but d timing wrong. Even as people dey doubt am, I know say no matter wetin their agenda fit be, e go soon clear. But d latest limiting of cash withdrawal circular further show say Buhari and CBN no get hidden agenda as d tin go affect everybody. Na senate and house of rep we suppose dey beg now because the development coupled with the redesigning go affect politicians and counter many menace wey dey affect naija. So dem go wan fight am.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Anguwa
Member
Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
|
December 08, 2022, 05:54:28 PM |
|
785 Merits in one Year I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything. My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive. I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪 I de happy 4 u because dis kin achievement no be small tin bro, congratulations, I know say u don do better tins 4 dis forum wey make people recognise you, from d thread wey u create come use ur btc signature moni buy laptop com use am teach you community people, na very good work be dat, I wish say u soon enter legendary merit make u just de wait 4 activity. And as u don get ur own merits, make you use dem support oders wey de below u
|
|
|
|
|