Marykeller
|
|
May 09, 2022, 10:31:36 AM |
|
Is Nigeria now up for sale? Raising up to 3billon and above just for APC Presidential ticket within short period whereby Asuu d on strike up till now. If you hear the dollars these presidential candidate of APC going up and down the country sharing to party members, delegates, traditional rulers, etc, you will feel sorry for this our dear nation called Nigeria. Yet our government d talk sae our country d broke but people are buying N100m forms to govern a broke country.
I dey hear say asuu strike go end tomorrow. I dey wait to see wetin dey sup for that side. The presidential ticket na one issue we need to tackle the money too big shuu 100 million naira for presidental form. Why them no go tiff money? Anybody wey fit pull that kind money for form go don borrow part of the funds from one or two people, promises go don dey ground nai dey make wen this people enter office them dey wan loot ASUU is only ending warning strike today. Na warning strike ASUU d since ooohh. The real strike never commence sef. Na indefinite strike ASUU wan enter be so after today if the federal government no adhere to their agreement. Nigerian leaders have failed us woefully, they have no regard for the educational system. Nigeria is a failed state. Poor us that we find ourselves in this type of leader that has no tangible thing to offer to her youths other than siphoning money from all sectors
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Marykeller
|
|
May 09, 2022, 11:51:09 AM |
|
Our airline's operations don threaten sae d wan go on strike, Nigerian government don responded to them under a week.
The leaders of tomorrow don d at home for months, the Nigerian government d drag their feet, d campaign for election, the raise funds for presidential tickets. Make una see how speedily them responded to airlines, they no d joke with their comfort at all. After now, person go talk sae this government mean well for us. Shey una don see where we land ourselves
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Sacrod
Newbie
Offline
Activity: 27
Merit: 4
|
|
May 09, 2022, 01:20:12 PM |
|
Username: Sacrod Gender: Female State of resident: Kwara Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
|
|
|
|
Yinti90
Newbie
Offline
Activity: 99
Merit: 0
|
|
May 09, 2022, 03:31:37 PM |
|
Toh ASUU don officially renew their strike bundle to original 12 weeks dem say the committee wey government put together never call dem even for once for meeting since February. Another thing wey dey pay them again be say politicians dey spend hundreds of millions for next forms and other things like say Na biscuit dem dey buy, and none of them don put mouth for any wey concern public universities. Dem fashe everything like say so dey exist for Naija again. Personally for me ba this thing reach man make he cry. Imagine people wey suppose dey represent us dey carry us play ludo.
So my people how una take see this ASUU strike renewal
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Online
Activity: 1134
Merit: 1389
|
|
May 09, 2022, 04:28:07 PM |

Make Nigeria Students body go close all the private Universities. So that the Politicians pickins sef no go go school. Nai be the best way. When the private Universities edon close. Den go answer ASUU. If not Politicians now dey concern only for their next year election.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Anguwa
Member
Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
|
May 09, 2022, 04:33:59 PM |
|
Toh ASUU don officially renew their strike bundle to original 12 weeks dem say the committee wey government put together never call dem even for once for meeting since February. Another thing wey dey pay them again be say politicians dey spend hundreds of millions for next forms and other things like say Na biscuit dem dey buy, and none of them don put mouth for any wey concern public universities. Dem fashe everything like say so dey exist for Naija again. Personally for me ba this thing reach man make he cry. Imagine people wey suppose dey represent us dey carry us play ludo.
So my people how una take see this ASUU strike renewal
This strike matter self they vex me, person no fit plan the exact years wey him go spend for university again, ASUU go add their own, and after we finally succeeded them go come talk say if you don pass 25 years make u no apply for job with your first degree, how they want make this country take better? Na them keep us for school above the years way we suppose spend and when we manage Wan see work, them go begin they talk say we don old. Na WA for this country oo, because this ASUU issue them fit just handle am for one week but na how their pukeet go take full them they hustle.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
May 09, 2022, 05:20:33 PM |
|
Toh ASUU don officially renew their strike bundle to original 12 weeks dem say the committee wey government put together never call dem even for once for meeting since February. Another thing wey dey pay them again be say politicians dey spend hundreds of millions for next forms and other things like say Na biscuit dem dey buy, and none of them don put mouth for any wey concern public universities. Dem fashe everything like say so dey exist for Naija again. Personally for me ba this thing reach man make he cry. Imagine people wey suppose dey represent us dey carry us play ludo.
So my people how una take see this ASUU strike renewal
Make Nigeria Students body go close all the private Universities. So that the Politicians pickins sef no go go school. Nai be the best way. When the private Universities edon close. Den go answer ASUU. If not Politicians now dey concern only for their next year election. Me and you no say students no get that kind mind to join body to close private universities for naija here, you wam make them kill all of them pretend like say no body die? Even if them even protest self for government to close all private universities for this country e no go affect politician children because most of them no dey allow their children to go school here so na people wey no dey go private university go always dey suffer this nonsense called strike for naija here.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1624
Merit: 1921
Stake Sherrif 🌠
|
|
May 09, 2022, 09:04:47 PM |
|
My point is, are you buying dipper or taking a loss in order to enjoy your life?
Me: I sold my ADA at a loss to enjoy life because it's been a difficult year!!
Baba you go feel bad about selling your ADA in loss o in few months to come when everything stew again. Na so we deh see this type of thing, no be today e deh happen. I still deh hold. I no want to sell now. It's crypto, sometimes you take at loss, not every project will give you profit, you just have to know when to puff it off and when not to, I can assure you that selling my ADA at -20% loss was the best thing I ever did, ADA is a 5-10 years project which I won't advice anybody looking for a short term project to invest it.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Agbe
Legendary
Online
Activity: 1134
Merit: 1389
|
|
May 10, 2022, 07:05:04 AM |
|
Theymos dey plan to talk to our leaders about the Board Creation. Na weti I see wey I dey sleep. So, I Dey believe say positive result go come out soon. Brainboss, Smartvirus, Igehh and others leaders make una ready well for us
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1540
Merit: 1132
Top-tier crypto casino and sportsbook
|
|
May 10, 2022, 03:43:54 PM |
|
... but people are buying N100m forms to govern a broke country.
You suppose dun know the matter say this thing na politics. Some people wey dey buy the form sef nor get the money, but them dey gather am round from people, some of them sef know say dem nor go fit win, but sake of say, for anybody wey buy the form, compensation go dey las las maybe in the form of political appointment, nai make people dey buy so. All the money wey dem dey gather in the name of form, na money wey dem go use package their all the election runs, na osusu dem dey gather like this.
|
BETFURY ..... | ██████▄██▄███████████▄█▄ █████▄██████▄████▄▄▄█████ ██████████████████████████ ████▐█████████████████████ ███████████▀▀█▄▄▄▄█████████ ██▄███████▄▀███▀█▀▀█▄▄█▄█▄██ █▀██████████▄█████▄▄█████▀███ ██████████▄████▀██▄▀▀█▀█████▄ ███████████████▐█▄█▀▄███▀█▀██▄ ███████▄▄▄███▌▌██▄▀█▀█████████▄ ▀▀▀███████████▌██▀▀▀▀▀█▄▄▄████▀ ███████▀▀██████▄▄██▄▄▄█▄███▀▀ ████████████▀▀▀██████████▀
| ..... UP TO 60% APR BTC STAKING ..... | │ │ |
Exclusive 200% APR in USDT & Extra Bonus ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ◤◤ | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ |
|
|
|
Maestro75
|
|
May 10, 2022, 04:41:29 PM |
|
Theymos dey plan to talk to our leaders about the Board Creation. Na weti I see wey I dey sleep. So, I Dey believe say positive result go come out soon. Brainboss, Smartvirus, Igehh and others leaders make una ready well for us
May it be so o. Because this matter don tie wrapper come wear singlet on top face cap since last year reach now. Maybe na you go be our prophet here now if he thing happen quick quick. All the money wey dem dey gather in the name of form, na money wey dem go use package their all the election runs, na osusu dem dey gather like this.
You get the whole plan, true true. Na real osusu o. This people don take us play well well like say we no know anything again. Country deh burn fire but them deh contribute that type of cash to buy form for election while universities are on strike. Chris Ngige failed woefully as labour and employment minister.
|
|
|
|
Proro
Member
Offline
Activity: 75
Merit: 18
|
|
May 11, 2022, 05:08:08 AM |
|
Is Nigeria now up for sale? Raising up to 3billon and above just for APC Presidential ticket within short period whereby Asuu d on strike up till now. If you hear the dollars these presidential candidate of APC going up and down the country sharing to party members, delegates, traditional rulers, etc, you will feel sorry for this our dear nation called Nigeria. Yet our government d talk sae our country d broke but people are buying N100m forms to govern a broke country.
Bros, we just dey see am with our own eyes say the country dey for sale, bcoz if any of these candidate win d up coming election, na how to cash out him money first. And no forget dey the other candidates when no win go still get appointment at the end of d day. The thing is that na most of the masses still dey cause some of the problems, if dem give dem one bag of rice and small 10k Dem go dey shout this one for president that one for president forgetting the suffer wen go dey for front go the all thing. Na University Dem dey on strike, fuel dey on hike, food price dey on hike and Dem they bring 100m like say na 1k them they call out. Make God help us all.
|
|
|
|
Proro
Member
Offline
Activity: 75
Merit: 18
|
|
May 11, 2022, 05:14:12 AM |
|
Username: Sacrod Gender: Female State of resident: Kwara Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
Sister welcome on board, this na our home for forum and I happy say u locate home shapely as u join forum. As u come so abeg follow d rules and regulations when dey forum, nor carry another person write up showface like say na your own ooo. Just do ur best and u go Excel and learn a lot from this forum.
|
|
|
|
Anguwa
Member
Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
|
May 11, 2022, 12:25:23 PM |
|
Theymos dey plan to talk to our leaders about the Board Creation. Na weti I see wey I dey sleep. So, I Dey believe say positive result go come out soon. Brainboss, Smartvirus, Igehh and others leaders make una ready well for us
That's good one we they hope for good outcome after the meeting, because we self plenty for this forum and the board go help us blend with each other well, so I wish he consider us and give us our own official board.
|
|
|
|
Bamjos
Member
Offline
Activity: 71
Merit: 22
|
|
May 11, 2022, 01:49:41 PM |
|
Username: Sacrod Gender: Female State of resident: Kwara Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
Another JJC don lap the unit, e con be banny again . You dey lucky sey you locate this place on time, person like me, na after 3 months wey I don dey forum dey wonder like children of Israel, na in I later locate this place. Make I cap you wetin staylite dey cap fresher for here. Make sure sey you no do copy-copy, no even try am, if you go copy anything at all, make reference to the original person wey get wetin you dey copy. And our Elderly ones for here dey very generous, in case you dey find anything difficult for forum, no dey shy to talk for here, the Agba-Awo wey dey the unit go reason your matter and help. Last last, make sure sey you dey contribute to this place, na your father land inside forum be this, do well, and your future go shine Welcome!
|
|
|
|
Pokapoka124
|
|
May 11, 2022, 06:59:27 PM |
|
Username: Sacrod Gender: Female State of resident: Kwara Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
Welcome to Bitcointalk. This na correct place to dey if you be crypto person. Abeg read the rules and regulations make you understand wetin they make things flow well for here. Nor ever think to break the rules the consequences nor be here. Any questions you get you fit ask am here, we go tidy am woto woto like say tomorrow no dey.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
|
May 11, 2022, 08:20:09 PM |
|
Username: Sacrod Gender: Female State of resident: Kwara Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
Welcome sister. E go well as you join us here. For few months now many new people don dey join us here and na good development. E go good well well make you understand the rules and regulations wey dey guide us here and apply all of them. As you don come, you don come finish, we no go wan lose you to plagiarism. Try understand plagiarism well well and avoid am abeg. That thing na serious offence here. I see where Bamjos tell you about it.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Bamjos
Member
Offline
Activity: 71
Merit: 22
|
|
May 11, 2022, 08:26:14 PM |
|
Toh ASUU don officially renew their strike bundle to original 12 weeks dem say the committee wey government put together never call dem even for once for meeting since February. Another thing wey dey pay them again be say politicians dey spend hundreds of millions for next forms and other things like say Na biscuit dem dey buy, and none of them don put mouth for any wey concern public universities. Dem fashe everything like say so dey exist for Naija again. Personally for me ba this thing reach man make he cry. Imagine people wey suppose dey represent us dey carry us play ludo.
So my people how una take see this ASUU strike renewal
If person dey wey this country matter don tire, aswear na me. To me, na both government and ASUU no dey do well, even if we sey politician dey send their pikin go private school or abroad, ASUU executives self dey put their pikin for private schools and some bin get pikin wey dey study for abroad too, so this whole matter na like two elephant wey dey fight, na the grass wey dey where dem dey fight go suffer. Both ASUU and Government no get any concern for the students, na why e easy for both side to dey do things as dem like be that.
|
|
|
|
SmartGold01
Legendary
Offline
Activity: 938
Merit: 1011
|
|
May 12, 2022, 12:32:52 PM |
|
Username: Sacrod Gender: Female State of resident: Kwara Skills: Data analysis using STATA and SPSS
I just joined the forum last week, na person hint me sey make I scroll down, I go see this part of the forum where I fit relate with my country people. I never sabi plenty things as per JJC wey I be, but I dey ready to learn from people wey get experience pass me here. I'm happy to be here.
welcome our sister. the matta no be here but as you follow gum body here make you also put eyes for ground onto ur pipo balance here. if na anytin wey you dey find challenge just come relate with pipo them go make way for you and answa the question wey be say go help you shaping your matta. just feel free and relax.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
May 12, 2022, 08:07:02 PM |
|
Guys is it just me or the amount of crypto enthusiast has increased especially in we country, right now the vast upload of Crypto-Currency related stories on peoples social media status is massive, this leads me to wonder are these true crypto-Enthusiast or just people wey Dey follow the band wagon. If the former is the case then I think in terms of adoption Crypto-Currency has really done well in Nigeria. And in no time, it would even reflect on the elderly, and those that are strong willed in there traditional means of finances. E dey clear sey we don enter bear market and the situation no funny people are losing money while people are optimistically buying more coin, I believe say at this point we understand that any more now could really be vital so it requires apt research. Like my mentor would say don’t put your eggs in one basket.
|
| CASINOBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
██████████▄▄▄▄██▄ ████████████████▀ ███████████████▀ ██████████████▀ █████████████▌ █████▄██████▌ ████▄███████ ███▐███████▌ ███████████
██████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████
██████████▄▄ ███████████████ ██████████████▌ ██████████████ █████████████▌ █████████████ ████████████▌ ████████████ █████▀▀▀███▌ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████ ▄██████████▄ ██████████████ ████████████████ █████████▒▒███████ █████████▒▒▒██████ █████████▒▒███████ ████████████████ ██████████████ ▀██████████▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀ ████████ ██
| ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ULTIMATE DESTINATION FOR CRYPTO GAMING PLAY NOW |
|
|
|
|