Translated Pighin Version:
#Meritnalyf: Hw 2 dey get alert 4 smartband on merit nd wen dem wryt ur name
Author:
Original Version:
#MeritnalyfU no bin dey read dis tin if u no bin dey gree frm wen e smal.
So y e be say, ur bodi go jst dey wori 2 dey refresh ur merit page nd 2 dey pres bottin way go "Shw new tok on ur post link dem" wen e be say, e get compas way u fit set nd e go dey alert u sharperly nd e fit stil cari u enta forum wen e dey ur bodi 2 enta forum nd u bin dey run 1 or 2s for d lyf.
Inside dis shw me hw 2 do am matthias, I go teach u hw u go tak arrange sharperly ur alert matthias 4 simple nd chikini moni alert komputa.
Dis na d plan:
- 1. U go buy smal nd sure 4u smartband
- 2. U go pay moni 4 alert robot way follo am cum
- 3. U go set pass way b say, e go mak am 2 dey get alert frm ur phne.
Oya mak we go!
1. U go buy smal nd sure 4u smartband. Watin we nid na smartband 2 shw alert way dey enta.
We attention 4 dis matthias na em b forum, so na watin go sure way we nid nd na wth b3 way go tay b4 e die we nid (we no go like say bcus we bin dey power d tin, we mis alert). E get awof way follo cum too.
Me, I bin like
Xiaomi MI band 4Na d specs be dis:
https://www.mi.com/global/mi-smart-band-4/specsWeight | 22.1g |
Hw e avoid water rch Rating | 5 ATM |
Hw e dey shw | AMOLED |
Size of d screen | 0.95" |
Hw e dey shw big rch | 120 x 240 RGB |
Hw e coulor dip rch | 24bit |
Hw d screen shine rch | Up to 400 nits (max brightness), brightness dey adjustable |
Touchscreen type | On-cell capacitive touchscreen |
Screen protection | 2.5D tempered glass with anti-fingerprint coating |
Button | Single touch button (wake up, go back) |
How d materia 2 tie 4 hand be | Hand strap way u fit commot (Mi Smart Band 4 dey go wel wth Mi Band 3 straps) |
Handband width | 18mm |
Handstrap material | Thermoplastic polyurethane |
D Hand strap length na | 155-216mm |
RAM | 512KB |
ROM | 16MB |
Sensors | 3-axis accelerometer + 3-axis gyroscope; PPG heart rate sensor; Capacitive proximity sensor |
Wireless connectivity | BT5.0 BLE |
B3 | LiPo, 135mAh |
Charging Type | 2Pin Pogo Pin |
Charging time | ≤ 2 hours |
Hw last rch | Up to 20 days |
Moto Type | Rotor |
Body material | Polycarbonate |
App | Mi Fit |
System requirements | Android 4.4, iOS 9.0 or above |
Features | Sport Functions: 6 workout modes: Treadmill, exercise, outdoor running,cycling, walking, pool swimming; Count steps, distance, and calories burned |
Health monitoring | Workout completion notifications, goal setting, sleep monitoring, heart rate monitoring, all-day heart rate checking, resting heart rate, heart rate chart, idle alerts |
Other features | Alarm, proximity sensor, pre-set watch face, set as u like watchface, lock screen, timer, stopwatch, phne alarm and alert, calls way dey enta, message notifications, calendar alert, app alert, weather forecast, Fyn my phne, phne unlock, shw way dey alert, 9th mode, No wori me mode (e dey work wthout phne), song control on band, Bluetooth broadcasting, b3 level display, dfrent ways 2 wear, OTA updates |
I tink abi beliv say dis smartband no too cost. D cost go be like #18,000.
U fit fyn am 4 here
Amazon.
1ce we don wear am 4 hand, we go put d app way follo am join bodi, add wth our phne nd den on d app alert.
D app way follo join bodi go nid link 2 a social profile like (Facebook abi Google) abi email activation.
If e be like say u dey fear mak ur matter way u 4 like hide no cum cast 4 outside, I 4 like talk say mak u create mail way u fit throwaway 4 @protonmail way u ft use only 4 dis matthias.
2 set d App alert mak e 4 dey work, follo as dem carri talk am under here:
As u dey see 4 d foto way dey up so, I dey 4 18% b3 nd na like 20days ago I charge am las. E fyn con sure 4 me well well say to see say, I get watin dey luk d health nd dey check sleep 2 dey work nd orda alert dem way add.
Dis 1 go allow d smartband 2 shw alert dem way enta phne.
Nw, we ft con go pay moni 4 alert komputa abi robot.
2. Pay moni 4 alert komputa abi robot. I bin don dey too used 2 @Piggy komputa abi robot, so taaayyy wen d mata cast, e con open my eye 2 hw much e dey eazi 2 use forum.
Betta alert komputa abi robot dey like freedom abi gud health: 1 of dose tins way u get nd u no rilli dey see dem as anytin until e spoil or commot 4 ur hand.
As we dey talk abt d robot 2 dey use, e get at least 2 betta 1ce way sure well well 4 persn 2 reason buy:
3. U go set d smartband 2 dey reciv onli d alert way u wnt frm ur phneI no sabi u abi hw ur matta b, bt I dey 4 plenty Telegram channels dem wth thousands of pple.
As e con be like dat, 2 dey reciv alert from al dose places dem no go go well, as plenty alert go con be like say u see ghost 4 dream nd e dey kill b3 sharperly.
As e be like dat, me I con arrange my own say, mak e giv me alert on 1 particular channel dem.
U go enta 4
Settings=>Notifications =>Telegram
Toggle Allow Notifications: ON
Pple way dey follo customisation, e dey optional a
nd e go dey alryt owli 4 ur Mobile UI
U go select hw U wnt mak ur alert be 4 d main device way u dey use.
Den u go click 2 d last row
Telegram Notification Settings
U go carri dis 1 go Telegram Notification Menu.
4 here, d side dem way sure na em b d 1st one, via say dem don arrange d robot to dey talk.
U go gats commot all d alert dem con liev onli d one 4 d robot.
See all here
All d orda side dem (Group/Channel) U go gats commot dem finish:
If e con be say U no go like dey get alert 4 time wen u dey carri sleep, u ft go set no worri me doingz inside ur iOS.
U ft stil read plenty tins on hw e dey work 4 here
here.
4 d settings way I don do here, I don commot alert 4 dis time 23:00- 7.00 so dat I ft dey
sleep. Den con ft put my attention 4 forum nd nothin go worri me.
The result is the following:
Hairy Wrist Gallery
| Fillippone | VB1001 | TheBeardedBaby | Rosilito |
| Vod | TheBeardedBaby (MI5) | Fillippone (MI5) | Maus0728 |
| ChuckBuk | NeuroticFish | TryNinja |
Particula tin way u go like mak d robot dey do:
1.
Giammangiato Bot Specific Instructions
Main robot topic:
[TelegramBot] Merit watcher and Mention Notification BotHw 2 join robot dem 2geda:
/start
- Pay mini 4 d merit robot wth ur UID
/uid $$yourBitcoinTalkID$$
- Pay moni 2 d robot way dem call wth ur bushname
/nick $$urBitcoinTalkBushname
D robot dey run evry time. Evry time way persn call abi wryt ur name as e dey post, abi e carri quote watin u post 4 somwhere, abi persn giv u merit, u go get message frm d robot 4 telegram.
Nw d las work way u go arrange 4 d telegram mak e 4 shw abi giv alert 4 onli watin dey important 2 u b say (dat na 4 onli d message way dey cum frm robot o).
2.
TryNinja Bot Specific Instructions
Main robot topic:
[TELEGRAM] Yet Another BitcoinTalk Notification BOT (merits, mentions, topics,+)2 join d robot dem no hard o, via say d setup process nd d material way dem don arrange to use shw u way na material way sure wella.
I go shw u 1 by 1 hw u go tak dey arrange am.
/start
Select d language way u go like use
Wryt ur bushname nd den u confirm am.
Type your UID and confirm it.
Nw u go select d alert way u go like am 2 dey work nd e get 2 dfrent option way dey 4 wen dem wryt ur name 4 somwhere abi na merit dem giv u.
- U go allow d alert way say dem wryt ur name:
- U go allow d alert way say dem merit u:
- E don finish! U ft call again, d menu nd d tin u go like make e do
[/list]
/menu
If u check well, u go see say, chance dey way be say u ft arrange d size nd hw d language way dey shw 4 d screen go b. Som languagedon already dey nd plenty way dem go like add dey com. U ft rch TryNinja 2 giv u d one way dem don re-wryt 4 ur own language.
Dis post go dey 4 my project:
I b strong believer 4 d join bodi 2geda of local boards.
I get luck well well say, I sabi open mouth 2 talk watin dey my mind 4 at least som kind language dem bt I knw say no b so e be 4 evry persn.
Plenty pple way dey d forum dey post onli 4 dere local boards bcus say, e get watin dey hold dem nd e ft b language, watin dem beliv in way no allow dem, netwrk no dey abi e get orda reasons.
As I dey like dis, I sabi plenty pple way dey use d forum wella (frm d Italian side dem, via som kind reason way no ft hide) way no dey post 4 where evry body 4 d world dey talk.
I believ say, all dose users dem way no dey talk 4 where evry bodi 4 d world dey talk 4 (English) or 4 orda boards so, dem dey miss wella.
If u tink say u ft help 4 here, u ft go see dis topic!
Frm
Mr.right85: Oya na, mak d plenty refreshing end, dat na if e dey bodi 2 buy d smartband o. Mak d learn learn kwantinue.