CryptocurencyKing
|
|
April 04, 2021, 10:04:04 PM |
|
E con be like say, na the more we dey reason this improve posts, ddy active for naija hangout via the forum, na so people dey decline from the struggle. Watin dey happen na, watin sup? Na really campaign dey cause am via say them no dey count am for some of una campaigns abi another thing follow. Make we for talk make we know o because, na matter o. E don turn watin be say, we dey reason ourselves to come speak pigin again. Na waa o. English don string for we mouth like that, abeg, we for try make the pigin strong o and make here go back to en formal glory because like this eh, nothing come out this place at all.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Murpheus
Jr. Member
Offline
Activity: 155
Merit: 7
The dream God is what I embody
|
|
April 05, 2021, 11:33:25 AM |
|
Hope people gather BNB and Una dey chop all these small small airdrops wey dey happen for discord? Btw, who among us Sabi accelerate bitcoin transactions? Sometimes to spend unnecessarily on gas too expensive.
You de talk of the coin?? Abiee the coin want pump??
|
Do you need a CM?? Hit me Up t.me@Morphis009
|
|
|
Becky666
|
|
April 05, 2021, 02:50:52 PM |
|
E con be like say, na the more we dey reason this improve posts, ddy active for naija hangout via the forum, na so people dey decline from the struggle. Watin dey happen na, watin sup? Na really campaign dey cause am via say them no dey count am for some of una campaigns abi another thing follow. <snip>
Dat 1 na true broda but we wey be naija can stil mix dem 2geda 2 mak am sweat. Pensi's no fit b hia all-day long becus dem get oda tins 4 argenda, so, mak we dey do our part why odas go dey join us hia. i dey feel ur swag hia about de matta but mak we no dey blam am for anytin becus, if u dey hia nd me dey hia den odas will join us hia. Mak dis our plans b self determination nd not dem determination, we go get waiting we need just wait nd see by his grace. No campaign we dey wey no dey collet locals. Happy Easter my people. How the celebration dey to?
Big broda Happy Celebration, May God keep us till next year(Amen).
|
|
|
|
nelson4lov
|
|
April 05, 2021, 06:31:07 PM |
|
Happy Easter my people. How the celebration dey to?
Small small Oo. I just do small jolification with my people back home. Hope people gather BNB and Una dey chop all these small small airdrops wey dey happen for discord? Btw, who among us Sabi accelerate bitcoin transactions? Sometimes to spend unnecessarily on gas too expensive.
Na only one I chop bro. That's rope. Worth around $50-$70 or so. Na that cope airdrop I miss earlier wey really pain me. Some guys for my school use am collect millions of naira (3M+) and counting. E just pain me say I miss am by a small margin. But I just tell myself say na crypto we dey and more opportunities go still come wey go benefit me too. Abeg make una no hesitate to share information about these opportunities for here so others go fit participate too.
|
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 332
yes
|
|
April 05, 2021, 06:39:01 PM |
|
Happy Easter my people. How the celebration dey to?
Small small Oo. I just do small jolification with my people back home. Hope people gather BNB and Una dey chop all these small small airdrops wey dey happen for discord? Btw, who among us Sabi accelerate bitcoin transactions? Sometimes to spend unnecessarily on gas too expensive.
Na only one I chop bro. That's rope. Worth around $50-$70 or so. Na that cope airdrop I miss earlier wey really pain me. Some guys for my school use am collect millions of naira (3M+) and counting. E just pain me say I miss am by a small margin. But I just tell myself say na crypto we dey and more opportunities go still come wey go benefit me too. Abeg make una no hesitate to share information about these opportunities for here so others go fit participate too. Lol, na only ROPE me sef chop gather do small. No be small thing. Anyone wey dey we go update am for here and TG group.
|
|
|
|
nelson4lov
|
|
April 05, 2021, 06:49:03 PM |
|
~Snipped
Small small Oo. I just do small jolification with my people back home. ~Snipped
~Snipped Lol, na only ROPE me sef chop gather do small. No be small thing. Anyone wey dey we go update am for here and TG group. Yeah. ROPE allow more people to participate even though some people do am with more than 1 account. That notwithstanding sha. More opportunities go dey for us but we gats get access to the information because information is power. In case I see anyone, me sef go post here too and maybe in the group too. My only problem na this exams wey want start on Wednesday like this. Hope that free ton community stuff never end sha. Na today I just get small chance to get things done.
|
|
|
|
Onuohakk
Member
Offline
Activity: 672
Merit: 29
|
|
April 05, 2021, 07:28:21 PM |
|
My pipo my pipo. How dey crypto hustle? We are pushing forward for ds btt board. Very soon everything go align for our good for this forum by getting our own board. Am happy see unah lovely post and comment for this local board. Make we keep it up
Chairman how you dey na I never too see you for the area oo you dey the telegram group so? Abeg try join make we yarn wella. The thing be say most of our newbies don give up for the forum maybe dem feel say for the local board nothing dey come out for them to rank up. Most of our pipo dey prefer Oyibo and e no make sense that way... If una dey expect person to drop topic before una go share awuf give person e no go work, give dem for der comment move.....nodey dey hold person for shirt...russian board sef one comment line you go see like 23merits... All this quality post talk no go work for here as we no get board so. I d fine my brother but I dey on a low. Em go better make we identify ourselves from this post by our comments. As d matter be so ehnn. We suppose to d help one another through merits. Make put head together at least to get our own board. At least em go go a long way for newbies and we all enjoy am.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5211
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
April 05, 2021, 08:01:16 PM Last edit: April 13, 2021, 12:28:22 PM by Charles-Tim |
|
Best p2p exchanges in Nigeria This will be a poll topic, but because we do not yet have a local board, I will be the one to count according to what we post, and post the result after one week. It starts today 6th of April, and it will end on 13th of April which is seven days from now. These are the p2p exchanges that provide service for Nigerians. Which ones do you think are the best? You can choose maximum of three exchanges. Binance
Remitano
Paxful
LocalBitcoins
Coincola
Blockvila
InstaShift
Coindirect
Redeeem
BuyCoins
Bsiq
CryptoLocally
Quidax
localcoinswapIf you think there are some I have not yet mentioned, then you can post it so I can add it up here. Also, try to give reasons for the p2p exchnges you choose. Note: There are scam dealers (scammers) while using p2p exchanges, make sure you directly check if you received bank payment directly from you bank account balance (not text messages from bank as text messages can be fake). Also, if you are the buyer, do not think twice to report to customer care if seller is not releasing bitcoin/other crypto from esrow after you have paid. And lastly, make sure you use your real account number corresponding to the name you used on the p2p exchange.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5211
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
April 05, 2021, 08:16:24 PM |
|
Please, it will be good if we discuss about p2p exchanges this time around to avoid confusion, we hope one day we will be given local board, so we will be able to discuss more about bitcoin and many other cryptocurrencies our local board.
Please, select only three exchnges, if you think an additional one must be included, then you can select more than three exchanges, but give valid reasons why others exchnges are also selected along.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5211
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
April 05, 2021, 08:18:01 PM Last edit: April 18, 2021, 09:43:43 PM by Charles-Tim |
|
Exchange Poll result
Binance 9
Remitano 6
Paxful 1
LocalBitcoins 1
Coincola
Blockvila
InstaShift
Coindirect
Redeeem
BuyCoins
Bsiq
CryptoLocally
Quidax
localcoinswap
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 332
yes
|
|
April 05, 2021, 08:36:48 PM |
|
For me Binance tops it all because I'm more familiar with the exchange than any other one. I don't use others
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1822
Stake Sherrif 🌠
|
|
April 05, 2021, 08:48:34 PM |
|
Best p2p exchanges in Nigeria Remitano is my favourite it's easier and more user friendly, the seller and the buyer are given equal right it's likely impossible to get scammed. Binance p2p is more complicated to me I've never really looked at it. Paxful? High fees. I used LocalBitcoins some years back I didn't like there KYC process. Remitano Binance Paxful Locolbitcoins. For me.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
April 06, 2021, 02:34:29 AM |
|
I be think sey una say official language na pidgin which wan all man dey yarn phonie na?
Charles, you 4 add anoda option — Telegram/WhatsApp P2P. Na dat one me dey use. I neva use any of those wans wey you be list there.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4289
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
I be think sey una say official language na pidgin which wan all man dey yarn phonie na?
Charles, you 4 add anoda option — Telegram/WhatsApp P2P. Na dat one me dey use. I neva use any of those wans wey you be list there.
Me self tayah na e make I add N03 as part of our problem for the tele group when igehh been dey reason say we get a long way to go for our mata wey concern local board. Anyway e no easy oh, to dey type dis pidgin oh, in e own na waec, talk more of how to come arrange am make you no come dey yang careless. Anyways na beta topic our soon to be 1k merit odugwu bring come. For me eh na binance oh, 4get say I dey attack dem sometimes for the forum but does na just talk, dem dey try wella. I fit close eye transaction on binance fear no go catch me. I done verify my account since 2017 and na there I die. All my trade na there weda na emeka to emeka transaction or i wan buy directly with their external business buddies dem.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2870
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
April 06, 2021, 08:27:26 AM |
|
For me eh na binance oh
Binance na ogbenge exchange and I nor think sey e get any Naija peep wey dey trade crypto wey nor get account with dem. My main problem with dem be the high fees wey dem dey take to transfer BTC out. Dat standby commission wey don dey since long time Imo River na die! If you convert am for naira na almost N12k oh. But me I nor know wetin dem dey collect for escrow sha as I never use Binance for P2P before.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5211
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
April 06, 2021, 09:16:38 AM |

The exchange get its own advantage, if to sey you have bitcoin for the exchange, the p2p na zero (0) fee, if to say you get bitcoin for noncustodial wallet with segwit address (for lower fee) and wan send to binance, you still fit manipulate the feerate to one wey dey low and yet get your transaction put for block early, and zero p2p exchange for binance go make sense to exchange bitcoin for fiat. The disadvantage be when you wan send bitcoin from binance, or when you buy (maybe through p2p) and wan send the bitcoin out of Binance. No dey advisable to send Bitcoin directly out of exchanges. Many payment companies dey accept altcoins like litecoin and ripple, you can use altcoins for low fee transaction. And if to dey you wan transfer to you noncustododial wallet, the best na to send altcoin like litecoin to noncustodial exchanges, exchange to bitcoin back with low exchange fee into you desired wallet.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Alobo Realer
Member
Offline
Activity: 127
Merit: 12
|
|
April 06, 2021, 09:51:51 AM |
|
Username: Alobo Realer Gender: Male State of resident: Benue Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential. By the grace of God i don find my way home. See as joy full my heart as i de carry my eyes take see my people gada one place de put head togeda to beta the whole nation. I de throw special salute to our Grandpa in the house, Your Excellency Brainboss, and to my fellow Naija brothers wey de de house for una supportn wey strong like our dear country corruption The sky is only our starting point. Naija2dworld
|
|
|
|
Lordhermes
|
|
April 06, 2021, 11:11:27 PM |
|
For many years, I been don dey use remitano and that's my favorite p2p exchange, I start to dey use remitano since 2016 when there was a deposit fee, and some other trade fee too but was too small. I never try to use Binance p2p but I believe say e go make sense, but wetin weaken me about Binance be say the procedure too hard for people as them say they no understand am. Here na the reasons why I choose remitano. - Faster transaction because buyers get notified to their phone numbers to pay quickly.
- Verification process take less than 3 minutes to complete, verification is needed when you want to buy or sell higher amount of money
- As bitcoin charge high now, you can swap to xrp, LTC, usdt and many altcoins with low charge.
- I have mistakenly clicked "I have received payment" when the buyer haven't paid, RM support team solved the issue and the buyer sent me the money a day later.
Many good things to say about Remitano p2p exchange, but be careful with this. Always confirm the credit alerts wey come into your phone by checking directly in your bank mobile app not your message box, it fit be fake credit alerts, and I dey warn people about this one well well.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5211
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
April 07, 2021, 04:12:55 AM |
|
Username: Alobo Realer Gender: Male State of resident: Benue Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential.
I don dey see you around since, so I can not sey you are welcome, but I can still dey you are welcome to our local thread. The thread we Naija dey build so to get local board. Know sey your contributions matter. A topic dey up there about p2p exchanges wey Naija dey use, or wey you think be the best wey Naija dey use well well. Lists of some decentralized and centralized exchanges dey there, yours na to choose the ones wey you know na the best. If the one you dey use no dey there, you can bring it up make we include ham if necessary. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.msg56718552#msg56718552Welcome to local thread ones again.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Becky666
|
|
April 07, 2021, 09:46:41 AM |
|
[/quote] I be think sey una say official language na pidgin which wan all man dey yarn phonie na?
my guy 4 de ones wey una mentioned hia na gboah but me dey always dey fear some of dise P2P becus dey sometams act strange. De very best wey i dey use 4 P2P b Remitano, nd Binance 4 Tokens nd dis has bin de very best experience 4 me. 4 remitano, u no go fit do jibity wit ur second nd me i neva dey down becus my monie no come i dey get am sharp-sharp . Username: Alobo Realer Gender: Male State of resident: Benue Skills: Writer, Crypto Enthusiast, Media Influential.
We greet u nd u ar higly welcom, ur presence matta on dis plan wey we get nd mak u no fail us bikonu, com hia wit ur talk anytam.
|
|
|
|
|