Traderbtcc
Full Member
Offline
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
|
April 28, 2021, 12:21:33 PM |
|
George Residence wan become first hotel wey go accept Bitcoin in Nigeria One Naija hotel for Lekki don dey plan to accept Bitcoin as a payment method and to be 50% of their reserve. Na the Chief Executive Officer CEO, ‘Yanju George wey talk ham. He talk say the company reason to go for bitcoin na to be hedge against the country's inflation. ‘‘We have allocated around 50% of our cash reserves to Bitcoin…We hope to increase that as time goes on,’’ he revealed. “Bitcoin is the currency of the future and it is only right that we are strongly positioned so we do not get left behind. Waiting be your opinion about this? Nigeria CBN no support cryptocurrencies, hope this no go be a drawback for hotels that wan use Bitcoin as reserve and for payment in our country? The thread about this don dey Bitcoin discussion https://bitcointalk.org/index.php?topic=5333383.new#newThank God oh, I come think say we no go ever get any business enterprise way go accept crypto, the owner of this one sabi say the world don move past this fiat level of transaction, say na cryptocurrencies be the future money, I just hope cbn no go freeze their account cause na the only thing them sabi do perfectly well, I just hope dem no go take any action against this hotel as be say them cause this our federal government no wan hear anything about cryptoccurrency.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
April 28, 2021, 06:25:01 PM |
|
Thank God oh, I come think say we no go ever get any business enterprise way go accept crypto, the owner of this one sabi say the world don move past this fiat level of transaction, say na cryptocurrencies be the future money, I just hope cbn no go freeze their account cause na the only thing them sabi do perfectly well, I just hope dem no go take any action against this hotel as be say them cause this our federal government no wan hear anything about cryptoccurrency.
The way you carry start your comment eh, e funny me but na true shah, with the level of backwardness way we dey and the fact say, government no just get joy for this kind escape from bandage eh, this hotel way con dey accept crypto so, na one of the least development we for dey expect for the country. Especially now way be say, we just get small quarrel with government over ban matter. The ceo of that hotel get mind shah, e be like, en leg go long well well. We just hope say e long reach conn get balance shah, make e fit stand government when them go carry there wahala come. That na if them carry the wahala come las las shah. Na say, make e try stand so that, others go copy am and from there, naija fit tight for the crypto matter make we for dey jolli dey go. Anyhow shah, I sound hand for that ceo, en mind touch.
|
|
|
|
Traderbtcc
Full Member
Offline
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
|
April 28, 2021, 09:34:05 PM |
|
Thank God oh, I come think say we no go ever get any business enterprise way go accept crypto, the owner of this one sabi say the world don move past this fiat level of transaction, say na cryptocurrencies be the future money, I just hope cbn no go freeze their account cause na the only thing them sabi do perfectly well, I just hope dem no go take any action against this hotel as be say them cause this our federal government no wan hear anything about cryptoccurrency.
The way you carry start your comment eh, e funny me but na true shah, with the level of backwardness way we dey and the fact say, government no just get joy for this kind escape from bandage eh, this hotel way con dey accept crypto so, na one of the least development we for dey expect for the country. Especially now way be say, we just get small quarrel with government over ban matter. The ceo of that hotel get mind shah, e be like, en leg go long well well. We just hope say e long reach conn get balance shah, make e fit stand government when them go carry there wahala come. That na if them carry the wahala come las las shah. Na say, make e try stand so that, others go copy am and from there, naija fit tight for the crypto matter make we for dey jolli dey go. Anyhow shah, I sound hand for that ceo, en mind touch. LOL, baba no reason am oh, the government just dey make person vex anyway, I wonder why them no like anything way better, them go serious dey do meeting every week they try to make Nigerians life to worsen, anyhow sha we go dey alright,back to the main matter I agree with you say that hotel owner leg go long sha, becos person way no get hands no go tell the public say him hotel don use half of their money buy bitcoin, this country who get connections no dey fear the government las Las, who no get go fear wetin government go do if them find about the bitcoin purchase,anyhow e Wan be someday we go dey free from this current bondage we dey inside .
|
|
|
|
Murpheus
Jr. Member
Offline
Activity: 155
Merit: 7
The dream God is what I embody
|
|
April 29, 2021, 06:17:39 AM |
|
You done try use p2p exchange buy ham before? Or you want direct p2p because of privacy?
I never use am before.. For binance sheer? Him need verified account, I never get national ID
|
Do you need a CM?? Hit me Up t.me@Morphis009
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5198
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
April 29, 2021, 06:25:00 AM |
|
I never use am before.. For binance sheer? Him need verified account, I never get national ID I wanted to help you out before, but I have noticed you have seen a seller. Know that binance do not require any nation ID or such tedious verification before you will be able to use p2p, all you need to do is to snap yourself to have a verified account. But, for more privacy, you can still come here next time and request for such, that is he reason we are here together.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Josefjix
Sr. Member
Offline
Activity: 1344
Merit: 331
yes
|
|
May 02, 2021, 03:42:41 PM |
|
Happy Sunday my people. E done tay I match brake for here, make Una no too vex for me. Time no too dey my side, exams go soon show, a lot of research man gats do, body no just be firewood. Thanks to the OGees keeping the place active and lively.
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
May 02, 2021, 06:34:34 PM |
|
Happy Sunday my people. E done tay I match brake for here, make Una no too vex for me. Time no too dey my side, exams go soon show, a lot of research man gats do, body no just be firewood. Thanks to the OGees keeping the place active and lively.
We greet you too brother. The country eh, e be as e get for man to dey manage life then, still dey make things dey sup for this way. No be small kind something. Naija no be easy life until you get money so, I get you as we too been seat down for that hull and we know how e dey be especially in times like this. Anhyhow shah, try make things work for the book side and if you fit, no forget us for here because, na here the life dey start. Na here you fit carry set pass well and to grow this our corner go make things soft for everybody. Do your thing, we go dey hold this side for una but, make una no forget us, na that one go sure pass.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Onuohakk
Member
Offline
Activity: 672
Merit: 29
|
|
May 04, 2021, 11:26:09 AM |
|
Happy Sunday my people. E done tay I match brake for here, make Una no too vex for me. Time no too dey my side, exams go soon show, a lot of research man gats do, body no just be firewood. Thanks to the OGees keeping the place active and lively.
Em go better make we dey at least post for here to keep here lively. Since we dey plan to get our own forum board for bitcointalk. They way relate for here go determine whether em go be possible or not. Am looking forward for where we go come together as one happy family for crypto
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
May 04, 2021, 01:43:00 PM |
|
Insecurity wahala for we country My people my people, una dey put ear for the news way dey our country small because, all this killi killi way dey happen don too much o. This one way herdsmen don turn kidnappers, dey abduct and kill students for ransom, bokoharram dey attack and kill soldiers, meanwhile, some other group of Nigerians no get joy for government. Abeg, watin dey happen kwanu? We don too dey like this na! Our suffer no dey get end? Abi na so wahala take sweet we! See country way be say, God been don position well, way be say we get everything and even the human capacity to dey generate anything way we need to survive yet, na we dey suffer pas! Up till now, them still dey call us underdeveloped nation. Na when we wan develop na. The thing don tire person o. I no see why, person no fit just get money run live this country. Make them chop am for mouth as we government no wan help matters. I dey hear news of over 23 abducted students, one freed, 2 abi 3 dead and a request of #100m about $208,000. Watin dey sup? And for the one way concern us for here be say, make we dey make here busy, people dey watch. Note!
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5198
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
May 04, 2021, 02:02:05 PM |
|
Herdsmen like their cows more than human lives, that is why their cow will be hungry and feed them with person's farm products, thereby destroying the farmland. There are a lot of helpless pikin in North, they have no option because they have no good parent to take care of them, but being part of Boko Haram will secure them food. Poverty and lack of education is the cause of Boko Haram progress. See country way be say, God been don position well, way be say we get everything and even the human capacity to dey generate anything way we need to survive yet, na we dey suffer pas! Up till now, them still dey call us underdeveloped nation.
Nigeria is a developing country, but many citizens even suffering pass people in underdeveloped countries as we are populated. I no see why, person no fit just get money run live this country. Make them chop am for mouth as we government no wan help matters.
If that is possible, it is the best way. Also alternative is for our generation not to act like the failed ogas that are there now, but I am seeing this nearly impossible.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Traderbtcc
Full Member
Offline
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
|
May 05, 2021, 05:23:55 AM |
|
Insecurity wahala for we country My people my people, una dey put ear for the news way dey our country small because, all this killi killi way dey happen don too much o. This one way herdsmen don turn kidnappers, dey abduct and kill students for ransom, bokoharram dey attack and kill soldiers, meanwhile, some other group of Nigerians no get joy for government. Abeg, watin dey happen kwanu? We don too dey like this na! Our suffer no dey get end? Abi na so wahala take sweet we! See country way be say, God been don position well, way be say we get everything and even the human capacity to dey generate anything way we need to survive yet, na we dey suffer pas! Up till now, them still dey call us underdeveloped nation. Na when we wan develop na. The thing don tire person o. I no see why, person no fit just get money run live this country. Make them chop am for mouth as we government no wan help matters. I dey hear news of over 23 abducted students, one freed, 2 abi 3 dead and a request of #100m about $208,000. Watin dey sup? And for the one way concern us for here be say, make we dey make here busy, people dey watch. Note! Brotherly dis days when I just say ma read small news na so so herdsmen slaughter everywhere, boko haram dey one side dey massacre our soldiers, kidnappers kwa no get chill them join body plus "unmen gunmen, Abi na unknown gun men" 😂🔫,omo the way e be so no where safe again, honestly even for pH tight curfew dey from those kin 11 if police see you outside na massive design for your back, I believe say one day things go better, but we seriously need to eliminate the boko haram terrorist group cause the amount of people way dem don kill for the last 7yrs or so no be small body don pile up oh, chibok girls we don even gv up on the fight to get dem back na one. Of the things buhari say him go do if we gv am power but see now na,God go help us for this country oh, e go better someday I believe. Anyhhow on God, make una stay safe oh, the country rough now. how come some groups of people go raid village kill like 400 people 😢, we been dey complain say Goodluck weak but honestly buhari dey weaker
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
May 05, 2021, 11:43:40 PM |
|
Play-ppqy eh, this our corner dull die. In fact, the place don die finish o, you fit imagine say, if I no talk something or Charlie or Traderbtc talk something, ba em be say, nothing go come board for here via discussion o. E wayh me just now say today like this, e no dey anybody body to write or talk anything for this our corner make e for be like say e active small. E con be like say, all our mouth and talk talk na for telegram e end, e no reach for forum as na there we con get bole for hand finish.
E no go well na, we way dey fine something con be like say, na watin them for award us with just by small trier! No be so na, na continued effort fit make something come out this our struggle o. Abeg, if we dey sleep, make we try wake else, our aim don cast finish.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5198
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
May 06, 2021, 06:00:56 AM |
|
I believe say one day things go better, but we seriously need to eliminate the boko haram terrorist group
I hope this will pass enough message across. https://punchng.com/why-pantami-must-resign-or-be-sacked/?ampA brewing storm over sensitive allegations unveiling Isa Pantami, the Minister of Communications and Digital Economy, as a fervent supporter of extremist Islamist sects, who preached their violent cause should not be overlooked. The minister is under fire for vociferously espousing the violent Jihadist narrative of al-Qaeda and the Taliban before he was appointed minister by the President, Major General Muhammadu Buhari (retd.). Essentially, Pantami’s past is catching up with him. Although he claims that he has “repented” of his Salafist ideology, his violent preaching of those days is damagingly chilling. Among other things, he said, “Oh God, give victory to the Taliban and to al-Qaeda,” and, “This jihad is an obligation for every single believer, especially in Nigeria.” In 2012, Goodluck Jonathan, the President, claimed that sympathisers of Boko Haram had infiltrated his government. “Some of them are in the executive arm of government, some of them are in the parliamentary/legislative arm of government, while some of them are even in the judiciary…Some are also in the armed forces, the police and other security agencies,” he had said.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Traderbtcc
Full Member
Offline
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
|
May 06, 2021, 06:33:03 AM |
|
Play-ppqy eh, this our corner dull die. In fact, the place don die finish o, you fit imagine say, if I no talk something or Charlie or Traderbtc talk something, ba em be say, nothing go come board for here via discussion o. E wayh me just now say today like this, e no dey anybody body to write or talk anything for this our corner make e for be like say e active small. E con be like say, all our mouth and talk talk na for telegram e end, e no reach for forum as na there we con get bole for hand finish.
E no go well na, we way dey fine something con be like say, na watin them for award us with just by small trier! No be so na, na continued effort fit make something come out this our struggle o. Abeg, if we dey sleep, make we try wake else, our aim don cast finish.
I dey notice the dullness sha, but I understand say most times people dey forget to stop by here, even me sometimes I dey forget tbh, but anyhow e be I believe say our guys for here probably dey busy na make dem no dey reach here that much again, we fit still continue to keep the place lively till them dey free then them go join us yarn for here. And we go still try to achieve the main goal of getting our own local board, na just time e go take but one day we go surely get am. I hope this will pass enough message across. https://punchng.com/why-pantami-must-resign-or-be-sacked/?ampA brewing storm over sensitive allegations unveiling Isa Pantami, the Minister of Communications and Digital Economy, as a fervent supporter of extremist Islamist sects, who preached their violent cause should not be overlooked. The minister is under fire for vociferously espousing the violent Jihadist narrative of al-Qaeda and the Taliban before he was appointed minister by the President, Major General Muhammadu Buhari (retd.). Essentially, Pantami’s past is catching up with him. Although he claims that he has “repented” of his Salafist ideology, his violent preaching of those days is damagingly chilling. Among other things, he said, “Oh God, give victory to the Taliban and to al-Qaeda,” and, “This jihad is an obligation for every single believer, especially in Nigeria.” In 2012, Goodluck Jonathan, the President, claimed that sympathisers of Boko Haram had infiltrated his government. “Some of them are in the executive arm of government, some of them are in the parliamentary/legislative arm of government, while some of them are even in the judiciary…Some are also in the armed forces, the police and other security agencies,” he had said. Honestly this country na wa sef, how people way we elect put for office go dey pray for the downfall off of the country, truly na some of this people we put for office dey sponsor this boko haram group, I just weak for the country like this, I wonder how we go do, this buhari na weakling, so much for the fighting of corruption dey fight corruption dey forget boko haram, the country dey for God hand na to just dey pray say things go get better for this failed state💔.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
May 06, 2021, 04:27:14 PM |
|
Some of this revelation dey shock person becuase, you no go see goat, you carry yam give am. Imagine the kind high post way them carry give that kind person, person way be say, e dey so deep inside the violence part of en religion. The part way be say, anybody way no agree with them or no be as them be as per religion side, the person no deserve to breath air at all. Air way be say na free, e go con be say, some people feel say because, you no dey serve with them, you no suppose live. Na to tell you say you no get choice to choose be that na. Na that kind person na em our Oga at the top carry power give,,, watin we go expect!
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
May 09, 2021, 09:24:49 PM |
|
Here cold o. Na so we don loose motivation reach abi we cef no con be proudly naija people again, lol. No be say we pride in the nation shah but then, we for dey try dey make this area busy so, we fit dey gather benefit from watin the thing we dey fine go bring come. Na better o, man no dey run from better o and better no fit come without suffer first. Abeg, make we no tire so soon. If na talk way we go dey yarn about, omo talk way be Charlie, man way get update dey with us and e ready to dey drop something from time to time way be say, watin to talk no for dey finish. This one way, e con be like say, we don make money finish, me no con understand abi na hope we don loose in the struggle or we no get loose for the thing again.
Anyhow e be shah, na say make we for dey grow con really get sweet mind follow ourselves this thing for bring for us. Make we try dey visit the corner, e no sweet as e be like this.
I greet una my people.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5198
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
May 09, 2021, 10:10:51 PM |
|
<...>
The thing be say e no easy as we never been given the local board we dey request for, I know say ginger go come if local board dey. There are many of us wey get the zeal to build the local board but dem no wan give us. There are a lot of discussion threads we need to create but which can not fit in for here. But I know say nothing no dey possible, we can get local board one day. To even pin this thread for us na wahala for moderator, pinning this local thread alone self go cause ginger. But make we just no give up, if I see waiting I believe go fit for here, me go post ham. And as you know, I dey active as always.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5198
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
May 10, 2021, 07:26:27 AM Last edit: May 10, 2021, 09:32:36 PM by Charles-Tim |
|
Paxful dey expect more volume in crypto trading for Nigeria to pass 2020 You know sey CBN in beginning of February this year ban crypto trading, this can make some Nigerians to dey think crypto trading volume fit drop for the country, but me no think so. And we even dey see more increase in trading volume, I believe say Paxful CEO, Ray Youssef no just talk this thing: The Chief Executive Officer, Paxful, Ray Youssef, had said, “We’re on track for an over 20 per cent increase in volume this year. We are seeing growth in all our markets and especially among groups or in countries where there’s a real need for cryptocurrencies: where the traditional financial system is failing people, whether that’s because of extreme volatility, strict capital controls, or high transaction costs. The company talk say that them dey on track to have 36 percent more bank transfer volume on their platform than he had last year. Waiting I being dey think about this matter be say no be only Paxful this kind thing dey happen, na every exchange (p2p precisely for now) Nigerians dey use go experience this kind of trading volume increase. Waiting you people think about this?
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
May 10, 2021, 07:33:17 AM |
|
<...>
The thing be say e no easy as we never been given the local board we dey request for, I know say ginger go come if local board dey. There are many of us wey get the zeal to build the local board but dem no wan give us. There are a lot of discussion threads we need to create but which can not fit in for here. The thing be say, I hear abi make I say, I see sometimes ago say, how busy the thread be na criteria too to get watin we dey fine and this one way the thread don dey trun watin we go dey see person post, no be everybody o but, 1 person post only 1 time a day na em dey weak me. The ginger no be like before again. Check am na, imagine when CryptopreneurBrainboss open this thread some months way don carry waka go back how the place been busy. Abi na the coolele water way been follow dey pour some kind people that time been be the motivation abi na the joy way been follow say we get corner to drop our Pigin been be the matter. On how e be eh, we suppose dey carry eye see this place like say, na the local board be dis cef. E no make much difference if not, if we no fit carry here way be say, we get small local freedom to dey do as e be us for body, na so even if them give us local board cef, e go hard us to dey do one or two's. The way the ginger carry die via this side way we get now, na so e go tire us kwa when everywhere burst like logos. Na so e just be!
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
May 10, 2021, 03:28:10 PM Last edit: May 10, 2021, 03:44:00 PM by CryptopreneurBrainboss |
|
RIP to one of our own Becky666: https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2526732Death na bastard, our brother wey been dey handle this account wey I write above don just go like dat. When I hear am I no believe, I try to reach am but e number no dey connect again, I check e WhatsApp and account for forum and dem no dey active again. Good morning sir, I lost my elder brother day before yesterday <message removed> 😭 I don't know how to get your contact now so that we can talk well sir, this is my phone number <message removed>🙏
As the message come, I no believe then now I recieved another message na e I know say the mata don serious and no be joke again. I sabi Becky666 (as account) well well. I know when e start to dey hustle for the growth of the account. E dey pain me say e just go like dat. E family (children and wife) go don here about me and everybody here because e sabi talk good about the forum and how e don help am. Abeg if anybody fit reach e family for here make dem send mine and our condolences, our prayers and love dey for dem. I go still try reach e family and if we fit organized any small thing for the family e go make sense. Good day Bros, sad to bring to your notice the demise of my friend and former colleague whom I introduced here in this forum and he is your good friend here too. The owner of Becky666 https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2526732 died last week Tuesday at Wuse General Hospital Abuja. I just go through our chat come remember this message, RIP brother.
|
|
|
|
|