Frankolala
|
|
November 18, 2022, 04:29:00 PM |
|
Na this kind underage voting wey we go see again for 2023 election?. Something shou
I don't think, such thing will happen again come 2023, because the U.S government has given a sound warning to Nigeria leaders who used to come to their country to do business Bros I beg no dey talk like say u no dey this country na USA won come stop this desperate politicians dem not to rig election, is like u dey forget say rigging of election na only wetin Nigeria don dey practice since no be free and fair election. USA just dey talk make e b say as world power them talk. Previous elections US no dey send observes come the country to observed election why dem no stop the mago mago then na now story for the gods. These our leaders na same people na e still dey there and because of greed na e make dem go still rig this election, if dem don bribe INEC wetin remain no be for INEC to come announce say na free,fair and credible election. All this yan wet INEC and US dey talk na for facility but I for happy if say na true.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Maestro75
|
|
November 18, 2022, 06:07:48 PM |
|
I don't think, such thing will happen again come 2023, because the U.S government has given a sound warning to Nigeria leaders who used to come to their country to do business
Bros I beg no dey talk like say u no dey this country na USA won come stop this desperate politicians dem not to rig election, is like u dey forget say rigging of election na only wetin Nigeria don dey practice since no be free and fair election. USA just dey talk make e b say as world power them talk. Even me too deh shocked when Zanab247 talk that thing say America go intervene for our election. That one no fit happen because America too know wetin sovereignty means. Except during war that they can rush in, without that every country deh respect the other sovereignty o. The highest thing weh America fit do na to send election observers and then write bad report if them think say e no go well free and fair. Our election na our own. We no supposed slack or rely on America or any foreign bodies to help us control bad leadership in Naija.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
November 18, 2022, 07:31:25 PM |
|
I greet everyone This evening. Guys end of the year don they reach and we a grateful for a year it's been, but still a lot can still happen for us and knowledge dem talk sey e be power.
Although this year hasn't been the best year for Crypto-currency. Things just they move from one dip to another we understand sey the market Dey volatile so we no go give us. That said I one know which coin una Dey hopeful on right now as the market Dey low and with reason make we exchange knowledge.
I go with Dogecoin. As we all know Dogecoin has had relationship with Elon musk wen him throw weight for them. Now he is in the news again with his acquisition of Twitter and the aftermath to come, I believe Dogecoin go collect some PR from this.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
November 18, 2022, 11:14:54 PM |
|
I go with Dogecoin. As we all know Dogecoin has had relationship with Elon musk wen him throw weight for them. Now he is in the news again with his acquisition of Twitter and the aftermath to come, I believe Dogecoin go collect some PR from this.
This thing wey you talk now na wetin I bin reason one of my colleagues fod work place today. Elon na person wey fit do anything anytime and na lover of dodge coin. As me and you reason am, e mean say plenty people don reason am for the industry too. Me no be lover of altcoins though, but the risk make sense to take. But my question now be say, shebi the target na next bull run, abi you think say Elon go fit push dodge to bull even when bull time never reach?
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2450
Merit: 4289
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
November 19, 2022, 08:43:09 AM |
|
Although this year hasn't been the best year for Crypto-currency. Things just they move from one dip to another we understand sey the market Dey volatile so we no go give us. That said I one know which coin una Dey hopeful on right now as the market Dey low and with reason make we exchange knowledge.
God this year was my worst year in cryptocurency and yes I was around the last bear market in 2018 bit not as heavily invested as I was this year. You know wetin pain me pass, I know say the bear go come so was prepared but as things look now, belike na fake preparations I do because I dey heavily at lost and no be chaise. All the monitoring I do nothing come out, you see before the Luna crash na when me enta back market heavily and I dey already 80% down. Well that one na small challenges as we go smile again. As we dey world cup season, my eye been dey look ALGORAND say e go do well as dem sign partnership deals with FIFA but e come dey look like say nothing come out as that coin dun fall massively. Well aside Bitcoin I think BNB for be good pick as now dem dun take over full control of the exchange market as their second in command dun fall down wey be FTX.
|
|
|
|
Anguwa
Member
Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
|
November 19, 2022, 10:15:26 AM |
|
I greet everyone This evening. Guys end of the year don they reach and we a grateful for a year it's been, but still a lot can still happen for us and knowledge dem talk sey e be power.
Although this year hasn't been the best year for Crypto-currency. Things just they move from one dip to another we understand sey the market Dey volatile so we no go give us. That said I one know which coin una Dey hopeful on right now as the market Dey low and with reason make we exchange knowledge.
You no lie sir, dis year get as e be especially cryptocurrency wise. We just de move 4rm one bad news to another and crypto market no wan de stable so te some people dey give up for d crypto self, because d kin orientation wey we get be say d market go beta before d year end, but as we de see am now na maybe till next year again oo, I hope say e go beta next year. I go with Dogecoin. As we all know Dogecoin has had relationship with Elon musk wen him throw weight for them. Now he is in the news again with his acquisition of Twitter and the aftermath to come, I believe Dogecoin go collect some PR from this.
I de wounder which coin self person go fit buy, as u mentioned dogecoin I get small hope say una go share us some good analysis on some kind coins wey we fit use dis bear market opportunity buy so dat we go enjoy d gain leta. Maybe our senior men dem go reason and provide us good knowledge and analysis make we use dem make our decisions to buy our coins.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1078
Merit: 1359
|
|
November 19, 2022, 01:09:25 PM |
|
I greet everyone This evening. Guys end of the year don they reach and we a grateful for a year it's been, but still a lot can still happen for us and knowledge dem talk sey e be power.
Although this year hasn't been the best year for Crypto-currency. Things just they move from one dip to another we understand sey the market Dey volatile so we no go give us. That said I one know which coin una Dey hopeful on right now as the market Dey low and with reason make we exchange knowledge.
I go with Dogecoin. As we all know Dogecoin has had relationship with Elon musk wen him throw weight for them. Now he is in the news again with his acquisition of Twitter and the aftermath to come, I believe Dogecoin go collect some PR from this.
Yes. God has power over everything and everyone, nothing go happen, everyone go enter next year and enjoy the bull market. Dem say experience is di original teacher. Although, na dis year I really involved myself in cryptocurrency, and enter wen do market was 42$ nd as of March be dat. Nd from April nai di market just dey come down till now, tai!! Di small experience wey I don get for dis crypto world e no dey easy at all. Di coins I bought now no way to sell nd hungry wan kill pesin here. Well Dogecoin is also good but one thing I came to understand is that bitcoin in any how im come down nai still dey high pass in di crypto world. 1 Dogecoin even in dis bear market of Bitcoin can't compare to 1 BTC.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1624
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
November 19, 2022, 03:25:30 PM |
|
The year never end yet but, we don dey very close to cross over so, I go like say thank God for the many protections way e dey give us and we never see even as we dey try dulge some of the wahala way for find us come kwa. Inside all these close to 2023 and thank God,I go still say, make we still look our front and back and dey slow in this time. Now na time way people dey like deu rush to meet up plenty and to make area soft but, this rush dey bring people close to wahala. Make we try slow down eh... make life no end.
Mean while @BIT-BENDER, this altcoin matter eh, e always get as e dey be. No be lie say, Musk dry Dogecoin back and inside all these katakata bear market, Dogecoin still try do well small. If you look am for coin market, e push front ahead of the likes of Solana and Polkadot. That was encouraging but, I no realy see how Musk buying twitter go really be added advantage. Musk don deu talk from yomeabd nothing go really change from the things e don talk except, e go place embargo on other promotions of other projects which is very unlikely.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
November 19, 2022, 04:12:47 PM Last edit: November 19, 2022, 04:23:34 PM by Marykeller Merited by Halab (2), Frankolala (2) |
|
I greet everyone This evening. Guys end of the year don they reach and we a grateful for a year it's been, but still a lot can still happen for us and knowledge dem talk sey e be power.
Although this year hasn't been the best year for Crypto-currency. Things just they move from one dip to another we understand sey the market Dey volatile so we no go give us. That said I one know which coin una Dey hopeful on right now as the market Dey low and with reason make we exchange knowledge.
I go with Dogecoin. As we all know Dogecoin has had relationship with Elon musk wen him throw weight for them. Now he is in the news again with his acquisition of Twitter and the aftermath to come, I believe Dogecoin go collect some PR from this.
Make this year pass abegy. This year no be wetin peso need to talk about crypto. Anyway, thank God for keeping us alive despite all the ups and down of our crypto investment gone wrong. We need to thank for all that. Anything like investment na till next year for my side. Make peso absorb the shock of luna finish till em go begin to the reason of another crypto investment to invest. Dogecoin go go well to invest sha, my eyes d on am. Make we see how em go be sha.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
November 19, 2022, 04:41:42 PM |
|
If I begin to recount lessons i have learned, this space would be jam packed to even begin with. I have grown in more ways than I can count, but what remain the spine is the fact that I got to get into crypto fully this year. Although I wouldn't say I know much of how to trade confidently, but I do enjoy how it is that I have been a contributing member of this forum, even though I find it hard to get merit these days. Been a great year. Next year is sure going to be better than this with more opportunities both within the crypto space and in the really world.
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
RockBell
|
|
November 19, 2022, 06:20:40 PM |
|
INEC don accept dia fault, as they don talk, we must continue to d help them. Go through the register, make claims and objections via our observation. This is good but the timing the very short. Make we help validate the registered people as fast as possible Them done talk am already make we see waiting go happen if them go actually take action as them don see were some problems they, before you know now if them collect bribe every go silent this matter they ground no be today, I see one post of pikin wey never reach to actually vote done get voters card already inec go talk say them no they aware, because na for their office na him does boys come register the thing so why not send them home rather they still register them, he go make sence if they terminate all those kind things, he go help during the election.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Online
Activity: 1470
Merit: 1115
Top-tier crypto casino and sportsbook
|
|
November 19, 2022, 10:27:38 PM |
|
Well that one na small challenges as we go smile again.
This na sure something chief. Day go break again. God this year was my worst year in cryptocurency and yes I was around the last bear market in 2018 bit not as heavily invested as I was this year.
I can imagine the losses you have made, e nor go easy. This same matter wey dey make you wan vex so for the crypto matter na the same thing wey dun pursue some people from investing in crypto. Good thing na say you nor invest amount wey you nor fit afford to loose, na why you still fit dey here dey talk. If na the way e hit some people, Shege Banza and Sapa dey chill with them like this.
|
BETFURY ..... | ██████▄██▄███████████▄█▄ █████▄██████▄████▄▄▄█████ ██████████████████████████ ████▐█████████████████████ ███████████▀▀█▄▄▄▄█████████ ██▄███████▄▀███▀█▀▀█▄▄█▄█▄██ █▀██████████▄█████▄▄█████▀███ ██████████▄████▀██▄▀▀█▀█████▄ ███████████████▐█▄█▀▄███▀█▀██▄ ███████▄▄▄███▌▌██▄▀█▀█████████▄ ▀▀▀███████████▌██▀▀▀▀▀█▄▄▄████▀ ███████▀▀██████▄▄██▄▄▄█▄███▀▀ ████████████▀▀▀██████████▀
| ..... Leading iGaming Platform ..... |
UP TO 60% A P R B T C S T A K I N G | |
8,000+ GAMES |
HIGH ODDS SPORTSBOOK | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
November 19, 2022, 10:38:46 PM |
|
~snip~
There is a silver lining in every cloud. Sorry for the loss for the crypto market, e touch everibodi I nor go lie you. Sometimes me sef dey weak to open Binance or any crypto app. But nothing spoil because as e be now na who get live get hope... as e red this year, e go soft for is next year. I get better expectation for this If this ALGORAND and FIFA partnership because I sabi the implication- if fit do 3x in like 3 days.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2450
Merit: 4289
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
November 19, 2022, 11:23:32 PM |
|
~snip~
There is a silver lining in every cloud. Sorry for the loss for the crypto market, e touch everibodi I nor go lie you. Sometimes me sef dey weak to open Binance or any crypto app. But nothing spoil because as e be now na who get live get hope... as e red this year, e go soft for is next year. I get better expectation for this If this ALGORAND and FIFA partnership because I sabi the implication- if fit do 3x in like 3 days. All this hack and projects going bankrupt dey hold that project back as the whole cryptocurency market dey in negative movement. Assuming everything dey neutral (I no dey even ask for bullish trend) that project for dun receive some push as World cup no be small event. Also this years world cup get as e be as I dey see rumors of people wanting to boycott the world cup due to the rules wey qatayjustbdey stone stone everywhere. As for the losses, na normal something na this space give us the money so if him take some share as our dues we gas pay no issue but the main thing be say, make e make sure say we go smile tomorrow. In other news: Crypto-obsessed Nigerians reel as FTX collapses. Abeg anybody wey dey here dey badly affected by this FTX collapse. You be trader wey dey use the platform and some of your funds been dey there abi you be investors wey buy one or two coins for that exchange and keep and there. Anybody? I pray no body been dey affect wey we know personally as this one no go easy oh.
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
November 19, 2022, 11:57:27 PM |
|
Dis FTX matter eh, e dey mak wave 4 d crypto industry no b here o nd na just consistence negativity all round. Imagine money way dey lose frm one exchange, jst imagine am. Still on still, no be d top exchange o. Notin way centralization no go teach us 4 dis we space ns my hope be say, mak we sey learn. Market still dey bullish nd if I no dey lie eh, d feeling harsh nd still, e go help as e still b d first 4 plenty pipo. Mak we experience as e dey be nd also njoy am wen e better. Pipo way go ft hold, scale thru to bulls, e go get more faith in bitcoin.
|
|
|
|
knowngunman
|
|
November 20, 2022, 08:08:05 AM |
|
Yes. God has power over everything and everyone, nothing go happen, everyone go enter next year and enjoy the bull market. Dem say experience is di original teacher.
Although, na dis year I really involved myself in cryptocurrency, and enter wen do market was 42$ nd as of March be dat. Nd from April nai di market just dey come down till now, tai!! Di small experience wey I don get for dis crypto world e no dey easy at all. Di coins I bought now no way to sell nd hungry wan kill pesin here.
Well Dogecoin is also good but one thing I came to understand is that bitcoin in any how im come down nai still dey high pass in di crypto world. 1 Dogecoin even in dis bear market of Bitcoin can't compare to 1 BTC.
Na why dem dey call am cry-pto. Meaning you go cry sometimes before you go begin enjoy. But our people say na who give up na that person fuck up, so we no go give up. The kind lesson wey Luna teach me hmmmm I suppose don give up long ago but na weak person dey easily give up. The lesson make me stronger but my leg still dey shake up to now cux I no balance again. Your comparison wey dey last line, I no understand am sha... You dey really compare dogecoin with btc? Oh wrong na
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Wiwo
|
|
November 20, 2022, 11:34:28 AM |
|
~snip~
There is a silver lining in every cloud. Sorry for the loss for the crypto market, e touch everibodi I nor go lie you. Sometimes me sef dey weak to open Binance or any crypto app. But nothing spoil because as e be now na who get live get hope... as e red this year, e go soft for is next year. I get better expectation for this If this ALGORAND and FIFA partnership because I sabi the implication- if fit do 3x in like 3 days. Na so, na to move on remain now. this morning when I been the reason the whole market situation and the loses incurred, something we're drop for my mind were come make me smile again which is, since we made all the money from crypto, we should see every loses in crypto as a sacrifice or tite that we pay for a greater tomorrow. And since we have life there is hope and na me hustle the money and I go hustle more and when market becomes favorable I will earn more than enough to cover for the loss. This period na period to learn be this and we should not trust altcoins for the long term base if it is bitcoin at least the loss will be minimal compared to some altcoins whose prices have gone down above 80%. But ALGORAND may not see the exposure many of its holders are expecting from their partnership with FIFA, even though FIFA is a global football body with many fans we must not expect anything judge by crypto relations with any centralized body. because FIFA may end up not giving the project the exposure we all are anticipating seeing from this partnership.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1078
Merit: 1359
|
|
November 20, 2022, 04:19:53 PM |
|
Na so, na to move on remain now. this morning when I been the reason the whole market situation and the loses incurred, something we're drop for my mind were come make me smile again which is, since we made all the money from crypto, we should see every loses in crypto as a sacrifice or tite that we pay for a greater tomorrow. And since we have life there is hope and na me hustle the money and I go hustle more and when market becomes favorable I will earn more than enough to cover for the loss. This period na period to learn be this and we should not trust altcoins for the long term base if it is bitcoin at least the loss will be minimal compared to some altcoins whose prices have gone down above 80%. But ALGORAND may not see the exposure many of its holders are expecting from their partnership with FIFA, even though FIFA is a global football body with many fans we must not expect anything judge by crypto relations with any centralized body. because FIFA may end up not giving the project the exposure we all are anticipating seeing from this partnership.
The matter just tire me oo. I really loss oo. But how man pikin go do na. Hope dey as we dey live dey go. Probably early next year, we go dey see di rise again. FIFA sef e don dey adopt bitcoin, yesterday someone sent me pm to join this Sportsbet.io's World Cup Prediction Sign-up. 0.002 to join 0.2+ in prizes and in the process of reading the various comments, I saw hilariousandco made a tok say FIFA Pipo sef e dey di platform. So I come dey think say, BTC go go up and e no go take time again Even as bi like dis, I believe say bitcoin is still All Time High (ATH).
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Maestro75
|
|
November 20, 2022, 04:38:32 PM |
|
Na news like this deh make Nigerians wey no like anything about bitcoin deh happy for. They want make e bi say every day those weh deh into cryptocurrency deh cry. Our tears deh make them happy say them took a wise decision not to invest there. But God no go shame us. We shall succeed and be wealthy one day. Na why dem dey call am cry-pto. Meaning you go cry sometimes before you go begin enjoy.
You no lie o. We must cry before we smile sha. I don cry for this industry no be small.
|
|
|
|
Zanab247
Full Member
Offline
Activity: 1386
Merit: 226
Catalog Websites
|
|
November 20, 2022, 05:17:28 PM |
|
Although this year hasn't been the best year for Crypto-currency. Things just they move from one dip to another we understand sey the market Dey volatile so we no go give us. That said I one know which coin una Dey hopeful on right now as the market Dey low and with reason make we exchange knowledge.
If wetin I dey hear now na true in the community, Solana is the hope of some people now because the price is showing some green light in the crypto market to calm people down dat something can still happen before the end of December. Since the price of Solana is still low in the market, it will be favourable if u can cross ur mind and invest in Solana, and watch what will happen to Solana investors soon.
|
|
|
|
|