Gozie51
|
 |
August 24, 2022, 12:51:36 PM |
|
Bro you go still calm down and work things out oo. Make you no go that way oo things no too easy as e dey appear for face, if to say e easy you for don see too. Na wayo wayo , you get everything you need to reach where you dey go. That thing wey you dey call name, if na so e be na you self for don see am. Make you no give up concentrate on where you get better knowledge and one day rain go begin fall. Believe yourself and be consistent.
|
|
|
|
|
|
|
|
You get merit points when someone likes your post enough to give you some. And for every 2 merit points you receive, you can send 1 merit point to someone else!
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
|
|
|
RockBell
|
 |
August 24, 2022, 01:13:28 PM |
|
This Fani Kayode Self  After I read this post finish and the way Fani Kayode wey be confirm Nigerian Political Psychopath dey criticize PDP and NNPP northern tickets, I come dey tink say wetin him for dey call Tinubu now if him still remain for PDP. If we remember say Fani Kayode na PDP turned APC becos of belle since work no also dey. Our politicians no get any stand na so dem dey support where food dey come from. Very funny as our politicians no get base again because of belle , definitely them go wan reason well which party go come on board next year so that they will be favored when there party win so that they go fit fund there expensive lifestyle the more , flying there private jet buying of expensive properties but local and international so them self no go wan do two zero na politicians for you be that.
|
|
|
|
SmartGold01
Jr. Member
Offline
Activity: 42
Merit: 12
|
 |
August 24, 2022, 01:26:30 PM |
|
U no say many pipo tink say here na just place wey man fit come cap anyhow miss but forget every body here start from somewhere. Even me wey don spend close to 1 year never grow pass dey I suppose self, thu na my fault sha I no too put eyes to know how tins nd tins de run. Abeg make una put for us bicus new pipo tink na to come here make noise run and com back again ask for something den miss again.
|
|
|
|
Mate2237
Sr. Member
  
Offline
Activity: 252
Merit: 300
Stop the FUD! https://bitcoincleanup.com
|
 |
August 24, 2022, 01:27:04 PM |
|
Oboi eh see levels! My mind bin tell me say 9ja people must dey here! Na now I see this board oo. So all this big names like @Cryptoprenuerbrainboss, @Charles-Tim na 9ja people. I tuale for una. He mean say my way for here Don clear be that na. God go bless everybody wey put hand wan make this board go forward. The way una Unite for here Baba God go unite our country in peace and Harmony, Come help us rescue am from all this yamama and durty durty politicians My info's be Forum name : ZAGURU12 Gender : Adam's gender  Skills: Graphics design, content writer and comics creator u dey welcome. so, how u take come reach here? na ur mind just tell u say 9ja pipo dey nd u quickma come here come see am. oboy u bi prophet. Abi u dey si double. ur way e clear o but u go still work clearly.
|
|
|
|
Ever-young
Member

Online
Activity: 445
Merit: 45
Help the victim scammed by ColdKey
|
 |
August 24, 2022, 07:45:35 PM |
|
CBN governor's speech at 2022 eNaira Hackathon Grand FinaleI watched the CBN president speech at 2022 eNaira Hackathon Grand Finale, you can see what CBN president said: Around 30 minutes 48 seconds of the video, he said: ENaira will enhance financial inclusion, support poverty reduction...
...since the launch of this great initiative, the eNaira has attained 840000 downloads with about 270000 active wallets... Please, how would eNaira support poverty reduction? Most Nigerians are using Android, only 100000+ of downloads on Android while I was not able to see eNaira Marchant wallet again both on their eNaira official website and on Playstore. Is it true that the total downloads is up to 840000?
Do you think Nigeria will adhere to this, also do you think businesses/individual are intentionally engaging in cryptocurrency to avoid tax?
Once the government realized how they have been losing, they will not have another thought than to regulate cryptocurrencies. But from the look of things, this Emefiele time would not be positive for crypto regulation. Me I been don post something about this E-Naira before for this forum I been they ask before how Dem go ban crypto for the country come they launch something way them call E-Naira say nah their digital currency say eh go better pass crypto how? The problem way this our government get be say them always wan they control anything way them see.. something way them self no understand them wan put body. Assuming say eh they possible for them to manipulate the download record for playstore them for do make eh just be say them mislead the public say them get plenty users. Nigeria people self way try download the app, nah so so bad feedback them carry full for the Dre. Poverty eradication for the country them know watin them suppose do to settle that matter but them no go do am, watin them always want nah how them wan carry chop money eh don finish. Onah go see very soon them go bring account of how many billion them don spend for this their E-Naira Project.
|
|
|
|
Marykeller
|
 |
August 24, 2022, 08:41:28 PM |
|
There is no place like home, so on that note, I am here to officially announce that I got ranked as a Sr. Member yesterday, haven acquired the required merit due for the rank. And I am really grateful, because i know that wouldn't have been possible without the support from members of this board and the forum at large. I am really grateful, and I promise to offer my very best to the forum and humanity at all times. Thank you... Thank you.. & Thank you..  The joy I felt for you was overboard when I see sae you don enter senior member. I was happy for you, you know why? Because I know how hard you don work to get that position(senior member) and how em take start. Nevertheless, this journey na turn by turn. All man go get to their own higher level someday with time. Anyway, I say make you enjoy and flex cos em no d easy
|
|
|
|
Mr.right85
|
 |
August 25, 2022, 10:21:42 AM |
|
CBN governor's speech at 2022 eNaira Hackathon Grand FinaleI watched the CBN president speech at 2022 eNaira Hackathon Grand Finale, you can see what CBN president said: Around 30 minutes 48 seconds of the video, he said: ENaira will enhance financial inclusion, support poverty reduction...
...since the launch of this great initiative, the eNaira has attained 840000 downloads with about 270000 active wallets... Please, how would eNaira support poverty reduction? Most Nigerians are using Android, only 100000+ of downloads on Android while I was not able to see eNaira Marchant wallet again both on their eNaira official website and on Playstore. Is it true that the total downloads is up to 840000? D truth 4 d matter be say, eNaira no gt any direct impact way e go mak on d poverty of d nation, only watin ft change situation na 4 us to dey produce most of watin we dey consume bt no b so d kontri b. We no dey see value our products. Naija nd Naigerians na kontri way lik ready made, to leave on a borrowed standard nd wth borrowed money kwa. Dis people jst wan use any tin way dey enta dere mouth promote eNaira nd no mined to crush anytin way dey in-btwn. D idea way dem dey try pass wth eNaira be say, e go reduce printing of notes nd frm dere, them go carri money way dem suppose use print notes, con invest am 4 orda capital intensive projects way go help d kontri. E fit happen lik da o bt d matter b say, dem no go do am. Na jst mor money 4 dem to chop.
|
|
|
|
|
▄▄▄████████▄▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀ ▀██▀ ▄███ ██▄▄ ███ ██████▄▄ ███ ██████▀▀ ▀███ ██▀▀ ▀███▄ ▄██▄ ▀████▄▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀████████▀▀ | oinplay | | | | ▄█████████████████████████████▄ ███████▀▀▀▀▀█████▀▀░░░░░▄██████ ████▀▀░░░░░░░▀▀░░▄▄██░░████████ ████▄▄░░░░░░░░░▄████░░█████████ ███████▄▄▄▄▄░░██████░░█████████ ███████████░░███████░░█████████ ███████▀▀░░░░░░█▀▀░░░░░▀▀██████ ██████░░░▄▄▄░░█░░░▄▄▄░░░░░█████ █████░░░██▀▀░█░░░██▀▀░░░░░░████ █████░░░░░░░░█░░░░░░░░░░░░░████ ██████░░░░░░░░█░░░░░░░░░░░█████ ███████▄▄░░░░░░█▄▄░░░░░▄▄██████ ▀█████████████████████████████▀ | ▄█████████████████████████████▄ ██████████▀▀░░░░░░░▀▀██████████ ██████▀▀▄▄███▄▄░▄▄███▄▄▀▀██████ █████░█████████░█████████░█████ ████░░████████▀░▀████████░░████ ███░░░▄▀▀▀██▀░░░░░▀██▀▀▀▄░░░███ ███░▄█████▄░░░░░░░░░▄█████▄░███ ███░███████▌░░░░░░░▐███████░███ ████░███████░▄▄▄▄▄░███████░████ █████░▀▀▀▀▀▄███████▄▀▀▀▀▀░█████ ██████▄▄░░░▀███████▀░░░▄▄██████ ██████████▄▄▀▀▀▀▀▀▀▄▄██████████ ▀█████████████████████████████▀ | ▄█████████████████████████████▄ ██████████████▌░▐██████████████ ██████████████▌░▐██████████████ ██████████████▌░▐██████████████ ██████▀░░░░▀██░░░██▀░░░░▀██████ ██████▄▄▄█▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█▄▄▄██████ █████▌░░░▄░░░░░░░░░░░▄░░░▐█████ █████░░░▀█▀░░▀▀░▀▀░░▀▄▀░░░█████ ████▌░░░░░░▄▄▄░░░▄▄▄░░░░░░▐████ ████░░░░░░▐█▄█████▄█▌░░░░░░████ ███▌░░░░░░░█████████░░░░░░░▐███ ████▄░░░░▄███████████▄░░░░▄████ ▀█████████████████████████████▀ | | | | | | | | . ..PLAY & CLAIM THE BONUS!.. |
|
|
|
Marykeller
|
 |
August 25, 2022, 01:17:37 PM |
|
Make you love your neighbour as yourself. As we dey consider the current state of this our able country, any Nigerian wey no d support Peter Obi d simply hustle for his or her daily bread. We understand sae d country d hard.
Wetin the person no d do correct na the willingness to sacrifice the wellbeing of all Nigerians for his/her daily bread.
That kind mindset d exactly wetin "blood money" be. You know d care who dies or who lives, as long as money d enter your pocket.
Being OBIdient be loving your neighbour as you take love yourself.
|
|
|
|
Gozie51
|
 |
August 25, 2022, 03:26:55 PM |
|
Make you love your neighbour as yourself. As we dey consider the current state of this our able country, any Nigerian wey no d support Peter Obi d simply hustle for his or her daily bread. We understand sae d country d hard.
The tori about peter Obi be say in the midst of all the people wey him dey contest with, him dey miles away from dem and e just be like say persin go dey inside ocean make soap com enter him eyes. So no be about loving your yourself or neighbour but to see the facts and acting on it. At least we see how the NBA conference 2022 go wey peter obi dust all of dem collect award.
|
|
|
|
Cantsay
Full Member
 
Offline
Activity: 272
Merit: 144
4cryptobet.co
|
 |
August 25, 2022, 04:17:25 PM |
|
This one when I dey see cake for chairman @CryptopreneurBrainboss profile so una sure say today nor be him birthday so??? 
|
|
|
|
Lorokan
Member

Offline
Activity: 361
Merit: 18
|
 |
August 25, 2022, 06:55:18 PM |
|
This one when I dey see cake for chairman @CryptopreneurBrainboss profile so una sure say today nor be him birthday so???  If you see a cake, yes you are very right. Happy birthday chief CryptopreneurBrainboss MGL!!! Na location remain laidis chief. EDIT: Ah don see the cake too hehe
|
|
|
|
uchegod-21
Sr. Member
  
Offline
Activity: 476
Merit: 426
For campaign, Pm CryptopreneurBrainboss
|
 |
August 25, 2022, 08:33:03 PM |
|
Happy Birthday CryptopreneurBrainboss
I waka for telegram group today, I come see where person yarn say today na CryptopreneurBrainboss birthday, incase anyone wants to wish him well. Na there I come sabi, just say I dey busy since, I say if I come online I follow wish him Happy birthday for here. But as I reach here, I no see such post. I come dey reason whether e dey against the rule here to wish person Happy birthday. Even if na rule, abeg make una forgive me.
Happy birthday CryptopreneurBrainboss, we the Nigerian community for Bitcointalk dey proud of you and wish you well.
|
|
|
|
| ▄▀▀▀▀▀▀ ▄▄ ▄ ▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄▄▀▀▄ ▄▀▄▀▀ ▀▀▄▀ ▄▀▄▀ ▄ ▀▄ ▄▀ ███ ▀▄▀▄ ▄ █ ▀████▄▄███▄ █ █ █ █ ▀▀▀███████▄▄▄▄ █ █ █ █ ██████████▀ █ ▀ ▀▄▀▄ ▀▀█████▀ ▄▀ ▀▄ ▐██▄ ▄▀▄▀ ▀▄▀▄▄ ███▄ ▄▄▀▄▀ ▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄████▀▀ ▄▀ ▀ ▄▄▄▄▄▄▄ | | | | | . █ █▀█ █▀█ █▀█ ▄ ▄▀▀ █ ▄▀█ ▀█▀ ▄▀▀ ▄███▄ █ █▀█ █ █ █ █ ▀█▀ ▀▀█ █ █ █ █ ▀▀█ ▀███▀ █ █▄█ █▄█ █▄█ ▄▄▀ ▀▄▄ █▄▀ █ ▄▄▀ █ █ ████████████ ████████████ ████████████ █ ███▀▀▀▀▀▀███ ███▀▀▀▀▀▀███ ███▀▀▀▀▀▀███ █ █▀▄██▀███▄▀█ █▀▄██▀███▄▀█ █▀▄██▀███▄▀████▄ █ █ ▀ ▀███ █ █ █ ▀ ▀███ █ █ █ ▀ ▀███ █████ █ ██ ▄█ █ █ ██ ▄█ █ █ ██ ▄█ █████ █▄▀██ ▀█▀▄█ █▄▀██ ▀█▀▄█ █▄▀██ ▀█▀▄████▀ ███▄▄▄▄▄▄███ ███▄▄▄▄▄▄███ ███▄▄▄▄▄▄███ ████████████ ████████████ ████████████ | | | | | │ | ⬤ ⬤ ⬤ ⬤ ⬤ | OVER 3,000,000,000 BETS! | ⬤ ⬤ ⬤ ⬤ | | | ▄███▄ ▄████████ ▄▄██████████ █▀▀▀██▀▀▀████ ███▀████▀████ ▀▀▀████████████ ▀███████████▀ ▄███████████▄ ▄ ▀▀▀▀▀▀▀▀███▀▀ ▄ ▀▀█▀▀█████▀███████▀▀▀█▀▀ █████▀███████████ ██████▀██████████ ▄▄▄▄▄▄███████████████▄▄▄▄▄▄ | ██████████████████████████████████████████████████ ██████████████████████████████████████████████████ | ▄▄▄▄ ▄▄█████▄ ████████████████ ▄▄▄█████████████████████▄ ███████████████████████████▄▄ ▀█████████████████████████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ▄█▄ ██ ▄█▄▄█▄▄█▄ ▄▄ ▄▄▄███▄▄▄ ▄ ▄ ▄ ▀▀ ▀ ▄█▄ ▀ ▀▄█ ▀█▀ █▄▀ ▄▄ ▀ ▀▀▀▀███▀▀▀▀ ▀▀ ▀██▀▀█▀▀██▀ ██ ▀ ▀▄▀█▀▄▀ ▀ | |
|
|
|
Wiwo
|
 |
August 25, 2022, 08:36:23 PM |
|
This one when I dey see cake for chairman @CryptopreneurBrainboss profile so una sure say today nor be him birthday so???  If you see a cake, yes you are very right. Happy birthday chief CryptopreneurBrainboss MGL!!! Na location remain laidis chief. EDIT: Ah don see the cake too hehe For clarity sake since both of you are new members, the cake on cryptocurrencybrainboss forum profile shows that the user brainboss has completed another 365 days cycle on this forum and that is the forum way of celebrating members here who set their date of birth on the profile setting. But in-between note that bitcointalk is an anonymous forum so the individual behind the account cryptocurrencybrainboss may not be celebrating his real-life birthday unless he set it to represent his real-life date of birth. But whichever way happy birthday to user @cryptocurrencybrainboss may heaven shower you with all the wonderful things you deserve as you have continued to be a light and a guide to others. Am proud of you bro.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Davidvictorson
|
 |
August 25, 2022, 08:50:57 PM |
|
But whichever way happy birthday to user @cryptocurrencybrainboss may heaven shower you with all the wonderful things you deserve as you have continued to be a light and a guide to others. Am proud of you bro.
A very happy birthday to you Brainboss you are a special kind of person. Aside your impact on the forum, I see your impact offline- you're touching lives. I strongly believe that someday in the future not too far from now when we mention the likes of Rockefellers, Bill Gates, Mark Zuckerberg, Jeff Bezos, and those who use their material wealth to bless humanity, we would count you twice. Live long and prosper. Cheers. And may God bless you real good.
|
|
|
|
Ever-young
Member

Online
Activity: 445
Merit: 45
Help the victim scammed by ColdKey
|
 |
August 25, 2022, 09:34:02 PM |
|
Happy Birthday CryptopreneurBrainboss
I waka for telegram group today, I come see where person yarn say today na CryptopreneurBrainboss birthday, incase anyone wants to wish him well. Na there I come sabi, just say I dey busy since, I say if I come online I follow wish him Happy birthday for here. But as I reach here, I no see such post. I come dey reason whether e dey against the rule here to wish person Happy birthday. Even if na rule, abeg make una forgive me.
Happy birthday CryptopreneurBrainboss, we the Nigerian community for Bitcointalk dey proud of you and wish you well.
Ah happy birthday to brother @Brainboss our pH born. Make Oluwa show you more love for anything way you do today..
|
|
|
|
dlightag
Member

Offline
Activity: 265
Merit: 10
|
 |
August 26, 2022, 05:44:40 AM |
|
There is no place like home, so on that note, I am here to officially announce that I got ranked as a Sr. Member yesterday, haven acquired the required merit due for the rank. And I am really grateful, because i know that wouldn't have been possible without the support from members of this board and the forum at large. I am really grateful, and I promise to offer my very best to the forum and humanity at all times. Thank you... Thank you.. & Thank you..  No place like home as you said, which charity begin at home in everything you're doing, always remember home, because sooner or later you must return back to home when you retire from work, no other place like home, which everybody have to know that as African culture and tradition applied.
|
|
|
|
Adbitco
|
 |
August 26, 2022, 07:20:05 AM |
|
At least we see how the NBA conference 2022 go wey peter obi dust all of dem collect award.
My broda me watch am oo, e be like m*d wey be say all those pipo wey go their no even speak within pipo ear instead of dem to go straight tok tins dem come dey yan wetin hapon for Lagos state, how BAT did dat nd dis.. Just pipo wey dey frustrated notin even reasonable come out from dem apart from PO, even wen him enter de environment everi place scatter pipo begin hailing. So e no easy like dis and him yan wetin enter pipo ear plus de Award him carry go. Happy Birthday CryptopreneurBrainboss
Even though i don wish you pesinaly i go still wish you again Happy birthday our 001 Age graciously, among all more connect and more work to ur community.
|
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 336
Merit: 28
|
 |
August 26, 2022, 09:50:46 AM |
|
Happy Birthday CryptopreneurBrainboss
I waka for telegram group today, I come see where person yarn say today na CryptopreneurBrainboss birthday, incase anyone wants to wish him well.
Honestly this our boss birthday suppose loud pass like this habba. Everywhere suppose scatter including this forum and particularly this our thread but surprisingly the thing con dey low key as if person die for us. Well, I wish you a belated happy birthday boss! Any better wey life dey give person I pray make your own come quickly. Next year we gather here kampe for your birthday celebration.
|
|
|
|
Mate2237
Sr. Member
  
Offline
Activity: 252
Merit: 300
Stop the FUD! https://bitcoincleanup.com
|
 |
August 26, 2022, 11:26:41 AM |
|
Happy Birthday CryptopreneurBrainboss
I waka for telegram group today, I come see where person yarn say today na CryptopreneurBrainboss birthday, incase anyone wants to wish him well. Na there I come sabi, just say I dey busy since, I say if I come online I follow wish him Happy birthday for here. But as I reach here, I no see such post. I come dey reason whether e dey against the rule here to wish person Happy birthday. Even if na rule, abeg make una forgive me.
Happy birthday CryptopreneurBrainboss, we the Nigerian community for Bitcointalk dey proud of you and wish you well.
There are two days that man use to celebrate in life. the you were and the day you died. These are the major celebrations in life. Celebration of marriage, and other merriment like partying and others are complement to those two major ones. And today our boss in the forum is celebrating his Birthday, therefore, I also celebrate with him to enlarge my coast. Happy Birthday the Brainboss of our time.
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
August 26, 2022, 11:43:49 AM |
|
Happy Birthday CryptopreneurBrainboss
I waka for telegram group today, I come see where person yarn say today na CryptopreneurBrainboss birthday, incase anyone wants to wish him well. Na there I come sabi, just say I dey busy since, I say if I come online I follow wish him Happy birthday for here. But as I reach here, I no see such post. I come dey reason whether e dey against the rule here to wish person Happy birthday. Even if na rule, abeg make una forgive me.
Happy birthday CryptopreneurBrainboss, we the Nigerian community for Bitcointalk dey proud of you and wish you well.
My own wish come late sha, but e no mean for my side oo. Happy Birthday Big name, mentor of many of us wey they here; as u clock new age, I wish all the best of luck and more money ur account, wish u more years with endless success ahead. Keep soaring higher @CryptopreneurBrainboss
|
|
|
|
|