KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 20, 2021, 06:40:22 PM |
|
As a young person I know the suffer I suffer for SARS hand. I come dey fear police pass tiff because their extortion too much. SARS man go stop you dey searcb your pockets, from there e don use the opportunity put exhibit for there. Na station you go find yourself. I don gef personal experience with them and e nor funny at all. Police man go dey tell you face to face say he go shoot you and nothing go hapun. Na the kind people we surrender your lives and property to protect. #EndSars #EndPoliceBrutality
|
|
|
|
Nathrixxx
|
|
October 20, 2021, 06:54:54 PM |
|
To acknowledge and honour our brothers and sisters, our heroes wey die for the struggle. E nor go make sense say we for here nor acknowledge and remember them today for this our corner. Na day wey every Nigerian nor suppose forget, not because of say dem kill our brothers per say, but sake of say na one of the days wey Nigerians truly stand together, feel each other pain. God bless their souls. Our heroes. To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day. May all the departed souls during the struggle rest in peace, its a day indeed we will never forget. #End #SARS #End #Police #Brutality #End #Bad #Governance #Soro #Soke #We #Move #EndSars #EndPoliceBrutality Still on naija mata wey bin dey apun ontop #Tiwa #Savage mata, d kontri pipu bin dey very disappointed by her nasty display of stupidity in its highest order, if she must do nonsense she suppose even add small sense put inside, well pipu bin dey yarn say maybe na her own way of getting plenty follow follow be dat but its a tin of shame, na big time fuckup as her name don drag enta inside potor potor (mud) i bin dey check d intanet see say na tru mata e take b oh na hia d opata bin dey wey pipu dey konfam am say na tru talk abeg no klick if u no get mind o Pls one word 4 aunty tiwa.
|
|
|
|
Cookdata
|
|
October 20, 2021, 08:16:02 PM |
|
Pls one word 4 aunty tiwa.
Tiwa dun go loose guard and when you dundi for street, you go collect. Dem celeb go dy shout street! Street!! but no be all no wetin street dy capable of doing, they have reached her biggest lesson she will have to learn to live with. As the ex husband dun yarn, always watch those in your circle. One word for Tiwa: DorogiverThere will always be a bad egg among the goods onesA peaceful protest that was supposed to portray message to the government will always be hijacked by hoodlum and this time again, some were caught in today's protest and I wonder how this guys intend to end the protest. I mean, why you go carry machete and juju go protest ground? Some guys no try for today protest, na why police arrest some innocent protesters. Source:- BBC PIDGINBut even with the distractions, we must still end police brutality #End Sars and Reform men in black uniforms.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
|
|
October 20, 2021, 09:38:15 PM |
|
The EndSars matter way sup on this day last year na the first time way, Nigerians see watin bad then come together and speak one voice about the thing, especially the people way we go talk say, dey under the table. The thing show say, the power way we dey cry about, na our hand e dey if we fit unit and look pass racial and religious differences. You see people dey share food, eat and jolly together when we dey fight for better. Even elderly once come out to support the youths.
On that note, we pour drink for our unfaced heroes way there blood pour for ground so we fit get this peace, today na for them and the lesson una teach us na uncommon one. Family way them from kwa, we sympathise with una. Make we make Naija better #Endsars #EndCorruption.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5196
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
October 21, 2021, 09:21:52 AM |
|
Bitcoin price trend dey surprising, just all-time-high again yesterday. Waiting go be next target, $70000 or downtrend below $60000? This 21 century and those who are not IT inclined shouldn't draw those who are IT inclined backwards, leave the economy aside how can a full grown Nigerian live comfortably without a smart phone? Now that smart phones are very affordable and accessible everywhere in the country.
You no dey wrong at all, but the thing be say many Nigerians which are even learned to an extent are still making use of phones that do not broswe, it may not be common in your area but it is actually what is still happening in the country. It will just be a means more Nigerians go be able to access eNaira. Also, Nigerians na still a developing country, even access to products and services can fail at times, you no see waiting happen to MTN few days back, I was unable to broswe for over hours to the extent I no get option again than to borrow my sister Airtel sim at the time. Although, no be excuse, but also many Nigerians can not just afford data the way we can, this will be an advantage for such people.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1813
Stake Sherrif 🌠
|
|
October 21, 2021, 09:39:33 AM |
|
This 21 century and those who are not IT inclined shouldn't draw those who are IT inclined backwards, leave the economy aside how can a full grown Nigerian live comfortably without a smart phone? Now that smart phones are very affordable and accessible everywhere in the country.
You no dey wrong at all, but the thing be say many Nigerians which are even learned to an extent are still making use of phones that do not broswe, it may not be common in your area but it is actually what is still happening in the country. It will just be a means more Nigerians go be able to access eNaira. I think being educated and being a learned person is two different thing we need to look at very closely, for dis your comment so I think these people are just educated, I can't say they are learned persons. Being educated is not enough, e get one of my Engine power lecturer still using his teacher note of 1988 to teach in 2021, no smart phones, no laptop WHY? Because he is only educated and not a learned person. The truth be say the Enaira is not meant for everyone and thats what the E stands for. Also, Nigerians na still a developing country, even access to products and services can fail at times, ...]
Happens everywhere but we suffer it the most
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Issa56
|
|
October 21, 2021, 12:29:41 PM |
|
To acknowledge and honour our brothers and sisters, our heroes wey die for the struggle. E nor go make sense say we for here nor acknowledge and remember them today for this our corner. Na day wey every Nigerian nor suppose forget, not because of say dem kill our brothers per say, but sake of say na one of the days wey Nigerians truly stand together, feel each other pain. God bless their souls. Our heroes. To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day. May all the departed souls during the struggle rest in peace, its a day indeed we will never forget. #End #SARS #End #Police #Brutality #End #Bad #Governance #Soro #Soke #We #Move #EndSars #EndPoliceBrutality Still on naija mata wey bin dey apun ontop #Tiwa #Savage mata, d kontri pipu bin dey very disappointed by her nasty display of stupidity in its highest order, if she must do nonsense she suppose even add small sense put inside, well pipu bin dey yarn say maybe na her own way of getting plenty follow follow be dat but its a tin of shame, na big time fuckup as her name don drag enta inside potor potor (mud) i bin dey check d intanet see say na tru mata e take b oh na hia d opata bin dey wey pipu dey konfam am say na tru talk abeg no klick if u no get mind o Pls one word 4 aunty tiwa. This remembers way happen yesterday, I believe say even if police wan they do anyhow now they go dey fear small small make another problem no go star, because from the remembrance way happen yesterday he show say we never forget waiting happen on 20-10-20 and if they fuckup again another protest fit start again.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Issa56
|
|
October 21, 2021, 02:18:38 PM |
|
You won't be able to use WhatsApp on these phones from November I hear say by November whatsapp no go work on phones way there android version they less than 4.0, no be only android users even iPhone user's less than IOS10, some iPhone users no go fit access whatsapp by November 2021, so if you dey affected you will have to get another phone or u update your phone software and also deadline for updating of software is 1st of November. The following are phones way no go fit access whatsapp by November. iPhone iPhone 5 iPhone 6S Plus iPhone SE Samsung Galaxy Trend Lite Galaxy Trend II Galaxy SIII Galaxy S3 Mini Galaxy Xcover 2 Galaxy Core Galaxy Ace 2 LG Lucid 2 Optimus F7 Optimus F5 Optimus L2 II Dual Optimus L5 Best L5 II Optimus L5 Dual Best L3 II Optimus L7 Optimus L7 II Dual Best L7 II Optimus F6, Enact Optimus L4 II Dual Optimus F3 Best L4 II Best L2 II Optimus Nitro HD Optimus 4X HD Optimus F3Q ZTE ZTE V956 Grand X Quad V987 Grand Memo Sony Xperia Miro Xperia Neo L Xperia Arc S Huawei Ascend G740 Ascend Mate Ascend D Quad XL Ascend D1 Quad XL Ascend P1 S Ascend D2 Other smartphones Alcatel Archos 53 Platinum HTC Desire 500 Caterpillar Cat B15 Wiko Cink Five Wiko Darknight Lenovo A820 UMi X2 Run Fl1 THL W8 So if you they use old phone he go better make you hustle for money buy new phone. Sources: https://www.geo.tv/latest/376892-you-wont-be-able-to-use-whatsapp-on-these-phones-from-november
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
October 21, 2021, 03:16:38 PM |
|
My brother I true true like how you dey concerned for people concerning this whatsapp mata, but my brother I never hear this gist not even from big time bloggers wey dey social media, and this points no even be am, I always like my news about a company like whatapps make e come directly from them, whatsapp dey global and whatapp to me no go like to reduce their customer and I think sey dem go do everything within their power not to let this happen so wetin I dey talk be sey until whatapp themselves release this news.
|
|
|
|
Issa56
|
|
October 21, 2021, 03:45:56 PM |
|
My brother I true true like how you dey concerned for people concerning this whatsapp mata, but my brother I never hear this gist not even from big time bloggers wey dey social media, and this points no even be am, I always like my news about a company like whatapps make e come directly from them, whatsapp dey global and whatapp to me no go like to reduce their customer and I think sey dem go do everything within their power not to let this happen so wetin I dey talk be sey until whatapp themselves release this news. Even me self I never to believe am but few months ago, I hear about something like this but make we still they wait if na legit we go know.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Issa56
|
|
October 21, 2021, 04:13:40 PM |
|
As I dey talk about health status, wetin motivate me to yan this matter na d rate at which people dey carry HIV waka. We dey fight coronavirus for one corner but HIV and hepatitis dey still dey vex. Omo, make una dey try check una selves oh because las Las na one life na we get plus say dem no dey write am for face say person dey carry one disease or the other.
Na true you they talk Sha, No be only if you sick you go they go hospital even if you think say you they alright make you they try go hospital for checkup, most people no they care about there health like that, some no go too well but to go hospital go they hard them just because of the money they will spend. HEALTH IS WEALTH!!
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Issa56
|
|
October 22, 2021, 09:48:12 AM |
|
Weldon everybody hope say everybody dey fine, hope say problem no dey, I just they check on my family members way they here. @CryptopreneurBrainboss, @Charles-Tim, @Upgrade00@Smartvirus, @igehhh, @BIT-BENDER, @mpamaegbu, @gabbie2010, @Fivestar4everMVP, @CryptocurencyKing, @nelson4lov, @Rruchi man, @Gozie51 @Maestro75, @proTECH77 @Nathrixxx, @ D-law, @Cookdata, @Trojane @KarpovE4, @Marykeller @xablizzy, @okorieemmanuel, I believe say he good make we they check on each other sometimes make we know dey leave each other even if you say 'Hi' it might have a long way to go in someone's life Thanks.

October 22, 2021, 10:15:58 AM |

I greet you brother, and I appreciate you very much, but my brother I have to tell you the real koko even though e go be like harsh word, I no think we need to begin to dey set hy for here or dey check up on each other except there is a serious case about a particular person, if we begin they send random hi for this we group E go really drop our reputation, and e go be like sey we dey promote small small yarns for this our board, but if anybody get issue on and off the forum we fit talk about am and send our collective support to the person but I no think make we start random hi and hello for this our board.
|
|
|
|
Fivestar4everMVP
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 1085
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
October 22, 2021, 12:01:59 PM |
|
Weldon everybody hope say everybody dey fine, hope say problem no dey, I just they check on my family members way they here. @CryptopreneurBrainboss, @Charles-Tim, @Upgrade00@Smartvirus, @igehhh, @BIT-BENDER, @mpamaegbu, @gabbie2010, @Fivestar4everMVP, @CryptocurencyKing, @nelson4lov, @Rruchi man, @Gozie51 @Maestro75, @proTECH77 @Nathrixxx, @ D-law, @Cookdata, @Trojane @KarpovE4, @Marykeller @xablizzy, @okorieemmanuel, I believe say he good make we they check on each other sometimes make we know dey leave each other even if you say 'Hi' it might have a long way to go in someone's life Thanks.
I greet you brother, and I appreciate you very much, but my brother I have to tell you the real koko even though e go be like harsh word, I no think we need to begin to dey set hy for here or dey check up on each other except there is a serious case about a particular person, if we begin they send random hi for this we group E go really drop our reputation, and e go be like sey we dey promote small small yarns for this our board, but if anybody get issue on and off the forum we fit talk about am and send our collective support to the person but I no think make we start random hi and hello for this our board. Thank you very much for the enlightenment @BIT-BENDER, and also greetings to you my brother @Issa56, I no even know say we plenty for here like that as you mention. Anyways, wetin @BIT-BENDER talk no bad at all, Infact na the plain truth he tell you, so make you no see am like say he dey try to use upper hand against you, no, not at all. Collectively, e get agendas wey make us gather here, and one of those agenda(which be the most important) be say we won get our own local section for this forum, this na movement wey bossman, @CryptopreneurBrainboss start, we also gather here dey support am in our own little ways to make sure say e happen some day, the koko now be say, the more the ogas at the top the see posts wey no make any sense here, the more the chances of us ever having our own local section dey reduce. So this na wetin @BIT-BENDER dey try explain to you bro, make you no go take the matter personal, we all here dey also go through that same stress, personally, some times I dey come here and feel like to post but I no go know wetin to post about, but instead wey I go post wetin no make sense, I will just waka jejely go after I don read wetin other people dey talk about.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cookdata
|
|
October 23, 2021, 08:27:41 AM Last edit: October 23, 2021, 04:52:03 PM by Cookdata Merited by Charles-Tim (1) |
|
Nigeria continues to be the most populated country with cryptocurrency in Africa Cryptocurrency use and popularity are continuously growing across the African continent, with Nigeria continuing to dominate the local crypto exchanges that are commonly utilized today. Despite the Nigerian government's crackdown on cryptocurrencies and the refusal of Nigerian agencies to work with blockchain entrepreneurs and startups. Nigeria now has the most users, with over 13 million, followed by South Africa, which has just about 4 million, and others with a small user base. Source:- https://mobile.twitter.com/msszeeusman/status/1445355984218730500
|
|
|
|
Nathrixxx
|
|
October 23, 2021, 08:37:15 AM |
|
Firstly i wan talk about d new development wey bin dey apun for d local thread/other languages as i see most of the threads bin dey pinned, i just noticed that this morning sha and i believe say dey are working on each thread and making reviews of their activities, our collective effort dey ok as we dey all try pull dis thread to a better chance but make we no forget say.
1. Don't make a post repeatedly at the same time, instead make quote (s) if need be dan repeated clusters of same person posting, else let their be intervals for people to post den you post base on their response to ur post.
2. Abeg no be say till we make post full ground be quality post, the main idea be wetin we wan and u can drop d link wey folow 4 furda readings.
3. Mak we dey free ask anytin we no dey clear abt here we get plenty ogas wey get plentiful solutions to awa qst.
Abeg na jst 2 clear air 4d benefit of awa new comers on this thread. And unto d board mata, @BBoss among others, pls what is the next step of action as i dey see dis people are making reviews concerning local thread mata and most thread don get pinned join us, make we strategize hw we go promote hence further 2 local board abeg mak we plan also for d next move, #inform stakeholders involved in a brief. Advise pls.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5196
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
October 23, 2021, 02:32:18 PM |
|
Beware of new malware that can steal bitcoin and banking details There has been a malware (flubot) that is attacking Australia citizens since August which they were warned of by not clicking on links on a text message which not authorized for which the hackers dey use after victims click on the link wey dey the text message, I no know if the malware have been existing before August but it is actually real and can lead to money loss from victims bank accounts. Anything that can steal information on someone device dey possible to have means to steal bitcoin, other crypto assets and login details and many more on someone's device. About the malware was taken to this forum few weeks back, but dey surprise me why Nigeria communications commission (NCC) take ham to media yesterday , I dey think maybe the malware don dey affect Nigerians, so I am using this forum as an opportunity to let other Nigerians to know. Tell your people not to click on any link on message sent them if not authorized for. PhishingThis is a an attack, phishing can fit be through email, call, test message etc. So, make we dey very careful of the links we dey click on. I for one no fit click on this type of link because I do not click on emails and messages I do not authorize for, but others can be victims, so make we tell them all not to click on such links.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Nathrixxx
|
|
October 23, 2021, 02:49:13 PM Last edit: October 23, 2021, 04:35:02 PM by Nathrixxx |
|
Nigeria continues to be the most populated country with cryptocurrency in Africa @cookdata ur post dey well recommended and organized nd infact me i bin like the topic sef but don't u tink u need to add a "link" to it mak u save ursef unnecessary future gbege nd hedek of plagiarism, abeg jst press edit botton nd do noma Beware of new virus that can steal bitcoin and banking details Dis one been dey hevy me o.... anytin malware i dey run away make i no go jogodo e no be joke mata, guyz na to dey very careful be dat nw cos dis days d way hackes bin take dey operate dey very updated now, u can imagine just a single klick can just cause big kasala for virus, i knew of 1 wey be in form of a pix and wen dey send u d pix and u accept am or download am na trodjan e go reset all d system in full attack. dis type of virus bin dey inside one recent naija latest movie by falz titled "King Kwame" infact d whole movie bin dey talk about Cryptocurrency scam and investment scam, hacking, malware introduction, and cyber crime in it entirety. na make baba God help save us frm d hand of d smarter ones.
|
|
|
|
Cookdata
|
|
October 23, 2021, 03:44:27 PM |
|
@cookdata ur post dey well recommended and organized nd infact me i bin like the topic sef but don't u tink u need to add a "link" to it mak u save ursef unnecessary future gbege nd hedek of plagiarism, abeg jst press edit botton nd do noma
Did you checked the content if it's a copy and paste? The image na online I see am which I don't even remember the source. I just jam am for my device this morning but I remember say na Thursday I download am and I decided to share with the community. I never see where them say image na plagiarism sha but others input will be of help.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5196
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
October 23, 2021, 04:19:18 PM Last edit: October 23, 2021, 06:09:22 PM by Charles-Tim |
|
Nigeria now has the most users, with over 13 million, followed by South Africa, which has just about 4 million, and others with a small user base.
Nigeria now has the most users, with over 13,016,341, followed by Kenya with 4,580,760, while South Africa the third with 4,215,944. Kenya is leading in crypto interest index in Africa, followed by Nigeria, while South Africa is the third. This stat below that was released few weeks ago can be of help. Crypto interest index@cookdata ur post dey well recommended and organized nd infact me i bin like the topic sef but don't u tink u need to add a "link" to it mak u save ursef unnecessary future gbege nd hedek of plagiarism, abeg jst press edit botton nd do noma
Did you checked the content if it's a copy and paste? E no dey bad to include the link, this go save you a lot from plagiarism, but the picture above no dey bad at all, so far the source is included in the above image, but best to dey always include link, there is nothing bad in that than to make your post more authentic.