Cookdata
|
|
October 16, 2021, 06:43:10 AM |
|
For Nigeria trend dey change like nothing. You remember say no be paw paw dey trend few years back when you reason memes matta, na dat Yoruba actor (I dun forget e name).
Na Odunlade Adekola be the guy, I know the guy and him meme dy also trend for twitter too. Me self dun reason this matter why this oyinbo's go just dy hype this NFTs, imagine that cyberpunk image weh one cartoon just hold Ciga come get value pass even Bitcoin. Everything get him time and I think na NFT hype for now but e no go last sha.
|
|
|
|
proTECH77
Member
Offline
Activity: 1120
Merit: 30
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
|
October 16, 2021, 10:50:11 AM |
|
Someone ban twitter still dey pass back dey use VPN This government na follow follow. We don tire. As if no intelligent pesin for naija wey go fit pilot d naija affairs.
My good peple of Naija, 2023 election don near, Sha all does pale dey tink say dey no hw to do do d game abi, any leader wen no support cryptocurrency for Naija no dey go anywere 4 2023 becos all thus old pale dey no want good tin 4rm their pikin.
|
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 16, 2021, 12:35:44 PM |
|
Someone ban twitter still dey pass back dey use VPN This government na follow follow. We don tire. As if no intelligent pesin for naija wey go fit pilot d naija affairs.
My good peple of Naija, 2023 election don near, Sha all does pale dey tink say dey no hw to do do d game abi, any leader wen no support cryptocurrency for Naija no dey go anywere 4 2023 becos all thus old pale dey no want good tin 4rm their pikin. where you wan see politician way e head correct. Na pdp abi apc wan produce am? Not to young to run na one of the biggest sam this government don do. Abeg proTECH hold your pvc tight no be only talk for social media make we come out to exercise our right to vote our leaders. We don carry the mentality say our vote nor dey count nai make we no dey gree come out to vote. I believe say the first step to change na within the people. Our future dey our hand.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
October 16, 2021, 06:53:05 PM |
|
Someone ban twitter still dey pass back dey use VPN This government na follow follow. We don tire. As if no intelligent pesin for naija wey go fit pilot d naija affairs.
My good peple of Naija, 2023 election don near, Sha all does pale dey tink say dey no hw to do do d game abi, any leader wen no support cryptocurrency for Naija no dey go anywere 4 2023 becos all thus old pale dey no want good tin 4rm their pikin. Omo I no dey in for any leader wey support or no support crypto-currency, that no be my main target for good leadership in nigeria, our leaders are very deceptive if na crypto-currency supporting leader you want them fit change give am to you just because them want you to vote for them. I am going for good leadership even if the person never yet understand crypto-currency to support am, so long as the person carry better for mind for nigeria I go support am.
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
October 17, 2021, 08:06:59 PM |
|
I am going for good leadership even if the person never yet understand crypto-currency to support am, so long as the person carry better for mind for nigeria I go support am.
Yes o brother, i like the way you dey reason. If na cryptocurrency supporting president you need for naija, if person wey wan contest hear am, two seconds e go add am to e political agenda, talk am for Rally or media just to gain support. Naija need leader wey go package many sectors for this country make we the youths still get options too. We need better schools, constant electricity very important, inproved health care , good transport system etc. If leader dey wey go fit run all this for us for naija, even if e nor too get idea about crypto and e nor form to wan use am deceive us, na him i go vote.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 18, 2021, 06:45:40 AM |
|
October 20 na in two days. Make we nor forget say 20/10/2020 na when lekki toll gate massacre happen. The blood of our brothers and sister still dey cry...they gave their life believing in a better Nigeria. Weeks later, Nigerian politicians continued in their childish ways and one was playing Sherlock Holmes during the lekki Massacre investigation. Till date no army personnel has been brought to book, the governor of Lagos State denied involvement in the matter. We as a people have slowly given up on the issue to face the loads of problems they heap on us. Endsars movement is more than just police brutality it is a force we need to achieve a better Nigeria. Atm police and the military have been stationed at lekki toll gate to stop any form of demonstration. Let us not forget the cause our brothers and sister died for while holding the national flag. Naija need leader wey go package many sectors for this country make we the youths still get options too. We need better schools, constant electricity very important, inproved health care , good transport system etc. If leader dey wey go fit run all this for us for naija, even if e nor too get idea about crypto and e nor form to wan use am deceive us, na him i go vote.
Rruchi man you just talk the koko. Naija need the chosen one to come out cos right now we be like Israelites for Egypt. The suffer don too much we need our Moses to come asap. I believe say with our PVC and our new resolve we go exodus to the promised land
|
|
|
|
Gozie51
|
|
October 18, 2021, 08:17:22 AM |
|
I believe say with our PVC and our new resolve we go exodus to the promised land
My guy no believe say PVC go do anything oo as far naija system dey concern, the rigging of election na still wahala wey face d country. Politicians here too dey desperate because na work dem dey find and election na application wey make dem go enta any length to enta the office and steal back money wey dem take bribe themselves in. Sebi we know say electronic transmission of result wey dem don pass into law now still go need make (NBC) Nigerian broadcast corporation approve am before transmission.... Wetin this one mean ? E mean say the incumbent go still get power to influence am to him favour and to friends since him still dey incharge and dey pay the workers salary, we remember say incumbent wey dey recontest still has all powers as person wey dey office. See wetin I think as some solutions to our naija situation as e concern politics and election, and na these politics and election dey kill every other sector and Nigerian system.
One na make them allow for independent candidate to contest. We know say as far to win president dey concern, na PDP or APC the thing dey come from and these two parties no mean well for naija because na same people. Two be say make them stop cross carpeting. Make every person stay for the political party wey them take enter office until the tenure finish. At least for America I no dey too hear these nonsense movement from Republican to Democrat vice. versa. Make dem make am at least conditional that once general election finish, no more moving out. Our government no just dey try. Three be say make them demonize politics. Too much money dey flow inside the politics and na that one make contestants and aspirants go sell properties to contest. You know how much be tickets, campaign rallies, bribes , wetting of hands, sharing of money, god fathers etc etc. If them spend all these money finish, where we think say them go get money replace the house and choicest properties wey dem sell, the rest na history my brother. I know say for US, some group of people, corporation, business people dey support a candidate and help them in campaign with printing of campaign stuffs etc e no be like that here , so that your road no go get attention when the money come your local government chairman (if they exist self), go wak am or take am go bring another woman, cars, house. I beg naija story plenty. Recently for this Anambra election wey dey come, an aspirant carry campaign go Lagos wey na Anambra people him go govern oo as if him go unseat Babajide Sanwo-Olu.
|
|
|
|
KarpovE4
Member
Offline
Activity: 67
Merit: 10
|
|
October 18, 2021, 08:51:58 AM |
|
I believe say with our PVC and our new resolve we go exodus to the promised land
My guy no believe say PVC go do anything oo as far naija system dey concern, the rigging of election na still wahala wey face d country. I hear wetin u dey tok nai make I add say with our new resolve which means the new mindset wey we don carry we don sabi the system. Their old tricks nor fit work on us again. Shey na boys them go still carry to rig election when everybody say we nor dey go them go carry their children to go tiff ballot box Na make them allow for independent candidate to contest. We know say as far to win president dey concern, na PDP or APC the thing dey come from and these two parties no mean well for naija because na same people.
This one nor go ever fit happen. Even for America them get political parties but how many u dey hear na only democrats and Republicans you dey see for news every time but other parties still dey. But these two na the major ones. Politics na game of power no single politician fit dey independent. Two be say make them stop cross carpeting. Make every person stay for the political party wey them take enter office until the tenure finish. At least for America I no dey too hear these nonsense movement from Republican to Democrat vice. versa. Make dem make am at least conditional that once general election finish, no more moving out. Our government no just dey try.
For Yankee people nor dey change party anyhow because them believe in wetin their party stand for. Even for Trump administration, many Republicans way dey office nor like am personally but them still dey support the party decisions. We nor hear say them jakpa but for here every two two days na defection. Three be say make them demonize politics. Too much money dey flow inside the politics and na that one make contestants and aspirants go sell properties to contest. You know how much be tickets, campaign rallies, bribes , wetting of hands, sharing of money, god fathers etc etc. If them spend all these money finish, where we think say them go get money replace the house and choicest properties wey dem sell, the rest na history my brother. I know say for US, some group of people, corporation, business people dey support a candidate and help them in campaign with printing of campaign stuffs etc e no be like that here , so that your road no go get attention when the money come your local government chairman (if they exist self), go wak am or take am go bring another woman, cars, house. I beg naija story plenty.
Even for US na the same thing. My guy politics na money play. See ordinary SUG for universities the kind money way them dey tiff nor be here. Come talk of those way dey senate and aso rock. This country tori don taya me make we gist better things
|
|
|
|
Gozie51
|
|
October 18, 2021, 09:26:15 AM |
|
For Yankee people nor dey change party anyhow because them believe in wetin their party stand for. Even for Trump administration, many Republicans way dey office nor like am personally but them still dey support the party decisions. We nor hear say them jakpa but for here every two two days na defection.
If you know this and see am say e no dey happen for Yankee, wetin come dey wrong for naija, wetin make e dey happen for naija... Money. See Nigerian political party no get agenda wey no be only to win election. You still talk am say Republican no get choice than to stick with him boss or party candidate etc. How many houses Obama sell before him go contest election abi na triumph or Biden, these na new generation politicians for there oo. If them stop cross carpeting, we go still see some focus. Them dey follow America but dem dey corrupt pass .
|
|
|
|
Nathrixxx
|
|
October 18, 2021, 10:15:57 AM |
|
Naija Monday morning trending news updates Na so i come with d tori 4 net talking about how plenty companies don dey accept btc all over d world like Google, Amazon, Microsoft, and PayPal, and awa own pipu too bin don dey yarn say na d tin wey go pay dem be say to join d train dey accept bitcoin for payment since all their ogas mentioned above don dey do so. I dey tell you las las awa our government no get option than to accept bitcoin, imagine d contry pipu dey run btc, companies and organizations too don join, na only d govt. bin dey remain to endorse it. Naija businesses dey seize opportunities 2 expand by embracing bitcoin as a payment methodOn the other side of the news, i hia say buhari govt. bin dey make moves to dey do aproko on our WhatsApp o dey wan dey sabi everything wey dey go there con dey spy us, maybe soon e go wan place ban like twitter, him mumu never do. But tanx to d Socio-Economic Rights and Accountability Project (SERAP) wey bin dey fight for us against buhari dem pipu say e no make sense na violation of human right be that and intruding into pesin privacy be that, abeg give it a click hia to read more tori on that. Na wetin we see concerning dis mata onground?
|
|
|
|
Maestro75
|
|
October 18, 2021, 01:08:13 PM |
|
Wetin una think of E-naira? Una dey buy the coin if e come out? With the history of the way naija government dey do their things, how sustainable is E-naira? Na all this question dey worry my mind for this matter
No worry yourself about that one na abandon project be dat. You de correct for that comment but kai, you hammer our government enter ground with this. This one na real seeing finish and I de sure say that old man for Abuja no go de happy with you like this o. That Lying Mohammed too go rush to defend wetin any reasonable person no go want to defend. This government na so so comedy them de show us everyday.
|
|
|
|
Upgrade00
Legendary
Online
Activity: 2212
Merit: 2357
Playgram - The Telegram Casino
|
|
October 18, 2021, 01:14:29 PM |
|
Na wetin we see concerning dis mata onground?
On the first matter, the government of Nigeria no care about progressive policies to help Nigeria develop, all that matters na to win election and stay in power, the positive impact of cryptocurrencies no concern them at all. So, las las, dem fit still no accept am and all man go still de use P2P platforms. On the WhatsApp issue, I been see the post for Twitter from SERAP, and all their tweets before then. Them don drag Bihari go court many times, and nothing don sup yet, even the Twitter ban still dey. This na because the gov't no car about rule of law and na the executive dey control both legislature and judiciary, so wetin come be the last hope of the common man now?
|
|
|
|
▄▄███████▄▄███████ ▄███████████████▄▄▄▄▄ ▄████████████████████▀░ ▄█████████████████████▄░ ▄█████████▀▀████████████▄ ██████████████▀▀█████████ █████████████████████████ ██████████████▄▄█████████ ▀█████████▄▄████████████▀ ▀█████████████████████▀░ ▀████████████████████▄░ ▀███████████████▀▀▀▀▀ ▀▀███████▀▀███████ | ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ Playgram.io ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | ▄▄▄░░ ▀▄ █ █ █ █ █ █ █ ▄▀ ▀▀▀░░
| │ | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄███████████████▄▄ ▄███████████████████▄ ▄██████████████▀▀█████▄ ▄██████████▀▀███▄██▐████▄ ██████▀▀████▄▄▀▀█████████ ████▄▄███▄██▀█████▐██████ ██████████▀██████████████ ▀███████▌▐██▄████▐██████▀ ▀███████▄▄███▄████████▀ ▀███████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀███████▀▀▀ | | │ | ██████▄▄███████▄▄████████ ███▄███████████████▄░░▀█▀ ███████████░█████████░░█ ░█████▀██▄▄░▄▄██▀█████░█ █████▄░▄███▄███▄░▄██████ ████████████████████████ ████████████████████████ ██░▄▄▄░██░▄▄▄░██░▄▄▄░███ ██░░░█░██░░░█░██░░░█░████ ██░░█░░██░░█░░██░░█░░████ ██▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄████ ███████████████████████ ███████████████████████ | | │ | ► | |
[/
|
|
|
Gozie51
|
|
October 18, 2021, 01:18:46 PM |
|
On the other side of the news, i hia say buhari govt. bin dey make moves to dey do aproko on our WhatsApp o dey wan dey sabi everything wey dey go there con dey spy us, maybe soon e go wan place ban like twitter, him mumu never do. But tanx to d Socio-Economic Rights and Accountability Project (SERAP) wey bin dey fight for us against buhari dem pipu say e no make sense na violation of human right be that and intruding into pesin privacy be that, abeg give it a click hia to read more tori on that. Na wetin we see concerning dis mata onground? My brother som of the tins wey we dey see 4 naija dey make headache wori pesin oo. Imagine dis kind tin, dem wan jus cage woman being 4 dis kontry oo. Say pesin woman right no mean anytin 4 dis pepo again. I know say na lie lie Mohammad handwork be dat $ dere selfish aim na 2 dey monitor d agitations wey dey currently happen 4 d kontry. God go help us.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5196
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
October 18, 2021, 02:08:27 PM |
|
I dey tell you las las awa our government no get option than to accept bitcoin, imagine d contry pipu dey run btc, companies and organizations too don join, na only d govt. bin dey remain to endorse it.
We should not link this directly to government generally, only CBN banned bitcoin and other decentralized currencies. The CBN only wants people to know more about eNaira. Normally, Nigerian government neither support not against cryptocurrencies. But it will be good if a bill is proposed and supported to regulate cryptocurrencies instead, this will definitely override CBN ban. Also can be a suit against CBN which was exactly what was done in India that override Central Bank of India crypto ban. On the other side of the news, i hia say buhari govt. bin dey make moves to dey do aproko on our WhatsApp o dey wan dey sabi everything wey dey go there con dey spy us, maybe soon e go wan place ban like twitter, him mumu never do.
If truly WhatsApp is secure with end-to-end encryption, the federal government might threaten to ban WhatsApp which could be where they are driving to. Everything about Nigeria is tiring, also see how Pro-Buhari group is condemning southern govs’ anti-open grazing law in this modern century.
The Central Bank of Nigeria said the eNaira will be available to Nigerians without Internet-enabled phones. It noted that the National Commission for Mass Literacy, Adult and Non-formal Education estimated that 35 per cent (37.1 million) of the nation’s adult population was illiterate, adding that the CBN risked losing adoption to this segment of the population.
“To mitigate this risk, the bank factored in the need for inclusiveness as part of the core design principle of the eNaira. This principle has enabled the bank to focus on simplicity and ease of use, ensuring that Nigerians without Internet-enabled phones can access the service,” the CBN added. Nigerians can use eNaira without Internet, says CBN
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Marykeller
|
|
October 18, 2021, 04:55:55 PM |
|
I just dey laugh when I dey listen to radio station this morning wey some guys come dey talk about bitcoin investment program lol.Dem dey advertise dey ask people to send YES to the numba wey dem call out for interest and seat reservation. As usual with Nigeria stuff na, greedy people wey think say na them first sabi new thing go like go public to collect public money take join there own take travel outside I dey wonder wetin dem want tell the participants wey no go end for register with certain money and invest with another money and within one month, gbemu or big alert go begin show up but them go forget say bear dey oo, that one go dey hidden from participants. And finally finally, dem go chop people money waka. No be today wey ynash don dey for back oo. We wey dey here dey privileged and know better. My people perish becos dem no wan sabi sometin. Far back self, I no tink say those kind tin fit catch me make e come be now. Flex guys, who go take me out dis weekend joor I just d laugh out loud wen I be d listen to the advert for Nonso kwa radio show every morning by 8 a.m. I was like, wetin d go talk or discuss about? Na only novice go pay for that kind training. Wey be sae everything you wan learn about crypto d for internet. Wetin I understand for this our country Naija be sae person no go fit teach you something without collecting money from you. Which is very bad
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Fivestar4everMVP
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 1085
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
October 19, 2021, 12:59:11 PM Last edit: December 16, 2023, 07:10:31 PM by Fivestar4everMVP |
|
Una good afternoon my brothers and sisters ooh, I hope say all of una dey well ooh, thank God. I believe say the reason why all of us gather here na make we for fit dey share news, ideas and every other information wey go fit help us as a people and as a country move forward, both in finance and knowledge, so here na one information wey I get today. I no know whether any of us here don hear or invest in chainge finance, this na one project wey I come across and I think say this one na very good project ooo, I no go say much, wetin I go talk be say make una go research this project oooh, if you like am, then invest now wey e still dey young oooh. The project don already get many Nigerian supporters, this na the seminar wey they host for warri, in delta state last Saturday and by the grace of God, I was there live.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
October 20, 2021, 03:49:19 AM |
|
Una good afternoon my brothers and sisters ooh, I hope say all of una dey well ooh, thank God.
I believe say the reason why all of us gather here na make we for fit dey share news, ideas and every other information wey go fit help us as a people and as a country move forward, both in finance and knowledge, so here na one information wey I get today.
You do well, na exactly the reason we create this part of the forum for just us, na small small we go move forward and again you do well for this inform wey you drop so. My problem with naija project na say dem no dey promote am well and fir this industry promotion vital. Like we get so many projects, even d ones wey dey do exactly within you say your own go do and some go even better pass your own while others go dey inferior yet dem go still dey blow pass your own. You know why, na because of promotion. Me self I get another Nigerian project I dey managed called Gistcoin, my prayer na for our own dem to get name small. We too plenty for this industry for us to not get something wey people dey talk about and we get talent for this side die. I just hope our developers fit do better promotion to create awareness for their projects.
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1554
Merit: 1813
Stake Sherrif 🌠
|
|
October 20, 2021, 08:26:36 AM |
|
The Central Bank of Nigeria said the eNaira will be available to Nigerians without Internet-enabled phones.
This 21 century and those who are not IT inclined shouldn't draw those who are IT inclined backwards, leave the economy aside how can a full grown Nigerian live comfortably without a smart phone? Now that smart phones are very affordable and accessible everywhere in the country. If the CBN plan to make the e-naira app offline and online just like the MTN app then it's still a good development no doubts but to me that is not a challenge because we still have the local banks for those who are not internet inclined. Me self I get another Nigerian project I dey managed called Gistcoin, my prayer na for our own dem to get name small. We too plenty for this industry for us to not get something wey people dey talk about and we get talent for this side die. I just hope our developers fit do better promotion to create awareness for their projects. This project no pure me at all looking at the site self just weak me, e get advert video wey dey on the site the official site den mention is Gistcoin.com and wetin I dey see for the ANN is Gistcoin.io, this na one sign of unserious project, the whitepaper is poorly written. This not a biography why dem carry all their portfolio full everywhwre, from the school they attended like anyone care. Almost all of them are lawyers a very big turnoff
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
October 20, 2021, 08:51:18 AM |
|
To acknowledge and honour our brothers and sisters, our heroes wey die for the struggle. E nor go make sense say we for here nor acknowledge and remember them today for this our corner. Na day wey every Nigerian nor suppose forget, not because of say dem kill our brothers per say, but sake of say na one of the days wey Nigerians truly stand together, feel each other pain. God bless their souls. Our heroes. To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Cookdata
|
|
October 20, 2021, 04:08:33 PM |
|
Today our Heroes will be remembered even though as say the government till date no gree do justice to the massacre death weh happen. I see our Lie machine minister still denying that nobody died on during end Sars protest, but him forget say immunity power in politics doesn't save you for eternity, one day, him go comot from that place and become normal human like all of us. To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day.
Some hours ago, our police dun start dy arrest some citizens as usual, na that Uber guy weh police been just dy beat I weak for, sprayed him pepper spray on the eye, I swear we still need to end police brutality, we need reformation and let them bring them to justice, enough is enough. This country, need a lots of reconstruction, our government they take this protest thing as play, we the youth eye dun open, they need to do the needful for the society else it may be too late and too calm them will no longer work. One police man talk for interview say anybody weh dey use car weh dy above #7M dy into fraud, the way this men they think of youth, old men mentality and its pathetic.
|
|
|
|
|