Mr.right85
|
|
June 12, 2022, 05:01:32 PM |
|
We don pass the era of casting our vote for party na who know wetin he dey do na we dey vote. As Peter Obi change party to a party way no too get popularity like that I like am. If he win e go show say no be party dey make presidency na the people dey in charge of democracy.
Dat na if e win o nd if e no win nko, u go agree say, na party dey run am abi... bcus, e be like say na so e be 4 we kontry true true. Imagine election way candidates brekete 4 ground, na onli 2 pple way plenty pple dey see say, if no b dis persn, e go be d orda 1. Na so e bad reach, na party plus moni. U go dey imagine say these men dem go jst dey tell demselves say, na my turn to rule. Dat kind tin! Dat na to tell u say, votes no dey work anytin 4 d electoral process again. Na straight up pay nd carry. Na moni dem dey use buy d chair now. Mak dem no just sell d kontry 1day shah.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
June 12, 2022, 05:31:39 PM |
|
Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
Agbe, I no understand this one you just dey accuse our parents like this? How do you mean that our parents go vote APC and PDP because of money. The population of youth and the parents which one big pass? Infact how many parents dey even come out come vote for polling unit. Sew for my side ba youths dey run the whole shits because parents dey believe say dem go shoot gun for polling unit. Make I ask you again, na parents or youths dey hijack the ballot boxes? Abeg forget our parents, make we face the matter by ourselves. My brother uchegod-21, I wish say I get holy water I for pour you for dis good question wey you ask@Agbe, how person go just dey call our papa and mama names for something wey em know say na big lie? For every wia for naija I never hear for news or see for eyes wia mama or papa dey go hustle or carry guns dey hijack wetin oyibo dey call electoral materials wey we know as ballot box, na youth dem dey kill themselves just to go hijack materials to make sure say bad people win elections. I no wam carry dis matter for head but if anybody dey campaign for Peter Obi and you wam make em win, na time for you to bring all the youth dem for naija together give dem good orientation. If we do the election by who go bring out money pass Tinubu and Atiku go come out first and second but if the youth say no to bribery and corruption, na dia you go confirm say na we the youth get the deciding power to put anybody for power. Correct my brother! The power dey for youths hand and na dem go fit deliver Obi. Meanwhile hunger no too dey wire youths again because of crypto, street and other kind of hustles dem wey don surface. So many youths no go too put eyes gor their yamayama money. But another thing na be say, some youths no go too dey concerned for the matta. Dem go just go vote Obi but dem no go worry whether dem hijack ballot box or not. That one na another weakness. But if youths go full ground for election dey, carry their phones go live during voting, the fight go severe the more ahswear. Mr.right85, my brother na turn by turn dem dey doam if you no know and this time na Jagaban turn. Na because say him talk am out with him mouth? Oya make I shock you na: 2014 during the first APC primary election, both Buhari, Jagaban and Atiku dey APC. Buhari and Atiku drag the primary election, Jagaban buy all the North votes put for Buhari back and the agreement was after Buhari na Jagaban. So, Atiku see say him no fit wait for 16yrs, na wetin comot him for APC. This country no be our own, make we pray see if miracle fit happen, Obi go return the country to us.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
June 12, 2022, 05:34:00 PM |
|
I just Dey see where person talk of our parents not voting Peter Obi, I no think that’s possible, Peter Obi him self no be youth and our parents has seen what Atiku and Tinubu can do, I Dey always see the election as a personal something everyone get reason to vote for who them want and if anyone even our parents vote against Peter Obi na their own personal decisions, but I call on us all to go into the election unbiased and put our future in mind and always cast the right vote.
|
|
|
|
Oluwa-btc
|
|
June 12, 2022, 06:07:56 PM |

Correctly said, make we dey put eye for the future, yep, everyone fit turn analyst of politics at the end of the day, Tinubu fit worth over 4 billion dollars, atiku seff, I no give two fvcks, but no forget the power the youth get for the endsars matters, e shock them bah ? Na so e go play out for the general elections next year. It's high time we let go of those vagabond's. No forget say somebody hand dey responsible for lekki tole gate killings!!!Go do your voter's card no be to dey yarn dust about election up and down, Good luck to Nigeria, and the growth we desire.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SatoPrincess
|
|
June 12, 2022, 07:01:43 PM |
|
I just Dey see where person talk of our parents not voting Peter Obi, I no think that’s possible, Peter Obi him self no be youth and our parents has seen what Atiku and Tinubu can do, I Dey always see the election as a personal something everyone get reason to vote for who them want and if anyone even our parents vote against Peter Obi na their own personal decisions, but I call on us all to go into the election unbiased and put our future in mind and always cast the right vote.
For the last presidential election my mama tell me of the suffer them suffer for Buhari government for her time. She say na poverty and hunger reign that period. Her age group and elders know the story because them dey present at the time. Still people for that age group way experience those things still come out to campaign and vote for Buhari because of small bribe them give ‘em.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Maestro75
|
|
June 12, 2022, 07:59:25 PM |
|
This country no be our own, make we pray see if miracle fit happen, Obi go return the country to us.
I don tire to pray for Nigeria like this weh I deh now. Prayer no fit solve our problem and I agree with people weh deh talk say na only revolution fit to correct so many things for this country. See as people parents weh supposed deh reasonable take vote for man weh him hand deh shake like small pikin own because of old age. Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self. Everybody weh deh support Tinubu, may Tinubu happen to all of una. Na only Peter Obi dey sane among the candidates.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
June 12, 2022, 08:14:53 PM |
|
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position. But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am. Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.
I don talk am be4 say imagine if all labour union vote, youths like that vote for peter obi, wetin remain wey no be sworing in . Peter Obi sense dey ground and the guy get better record regarding to finance wen him be Anambra chairmo. Make them no rig the election na that one be the major thing becos these two guys wey him dey contest with na killer riggers. Make we dey tell youths to go get PVC and vote for labour party. PDP and APC na same blood dey inside the two.
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 12, 2022, 08:15:35 PM |
|
Go do your voter's card no be to dey yarn dust about election up and down, Good luck to Nigeria, and the growth we desire.
Na the main thing be this now oh, if you no gree do your PVC, or you talk say you no go vote next year, just carry for mind say you follow for the problem wey Nigeria they face so oh. You no go fit talk say you no wan vote, because if you no vote, you no get any right to complain when the bad leader enter as president. Make sure say you do your PVC, analyse all the candidates vote the one wey you feel say be the most credible one, i no go fit tell you who to vote, but na Peter Obi me i go vote, i don do my analysis and the broz na the best candidate; remember say the time don come for legit change to come for this country and na we go make am happen.
|
|
|
|
gabbie2010
|
|
June 12, 2022, 08:21:36 PM |
|
This country no be our own, make we pray see if miracle fit happen, Obi go return the country to us.
I don tire to pray for Nigeria like this weh I deh now. Prayer no fit solve our problem and I agree with people weh deh talk say na only revolution fit to correct so many things for this country. See as people parents weh supposed deh reasonable take vote for man weh him hand deh shake like small pikin own because of old age. Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self. Everybody weh deh support Tinubu, may Tinubu happen to all of una. Na only Peter Obi dey sane among the candidates. The way at which my country people dey carry Tinubu and Atiku matter for head dey vex me seriously, Na so dey package Buhari in 2015 for us with "change" as slogan we come vote am not knowing say na sufferness we go enter so, now dey don start packing Tinubu and Atiku again make we fall for another one chance, APC presidential form na 100 million naira, imagine the number of youths wey that money go empower with 29 aspirants, I beg make everi body get their PVC ready o my own dey intact and make God spare our live till the election time, we must comot those old men by fire by force.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
June 12, 2022, 08:47:49 PM |
|
I don tire to pray for Nigeria like this weh I deh now. Prayer no fit solve our problem and I agree with people weh deh talk say na only revolution fit to correct so many things for this country.
Nothing prayer no fit do my brother. The style wey Jonathan use enter seat no body expect am. If no be say the man fvck full time, things for don normalise. After this time, if Nigeria no get am well, next thing na revolution. Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self. My brother na 50 million youths the old man talk, the statement shock me shaa. Everybody weh deh support Tinubu, may Tinubu happen to all of una. Na only Peter Obi dey sane among the candidates.
This is not the right approach to the campaign. You have to market your candidate in an acceptable way and also try to be civil about it. To be honest both Atiku and Tinubu are educated, sane, with wealth of experience. But de matta be say no be dem Nigerians want this time around.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
June 12, 2022, 09:30:27 PM |
|
Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self.
My brother na 50 million youths the old man talk, the statement shock me shaa. I sure say, I nor follo for dat 50million una dey talk shah. E get mind open mouth dey talk dat kind tin, abi na hw e wan tak depopulate d kontry b dat. Via say, dem go recruit mor pple to run bokoharam matters abi mak I say herdsmen, weaponise dem nd den, wen population don drop, e go count say, we no plenty plus, dem don see dem as employed by govmnt. Mine why, dat slogan 'change' way dem dey always sing for us nd Nigerians dey put mind, na to tell u say our people stil dey get hope wth govmnt. No be people lik us abi mak I say me, way don giv up on dem. E be lik na revolution ft bring d change we want. With d way dem dey handover for dem selves so, e go hard to get change tru dat process.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Gozie51
|
|
June 12, 2022, 10:21:14 PM |
|
To be honest both Atiku and Tinubu are educated, sane, with wealth of experience. But de matta be say no be dem Nigerians want this time around.
My broda e be like say you never sabi these two men. Them no want go there to work but to embezzle. Like for Atiku now, you sabi how many years wey him don dey run for election wey him don fail? And you sabi say Nigerian election na money so him don waste money waste enough money and na to pack am back him dey come for. To God these two people na wrong thing for Nigeria if them ever become president. You sabi say Atiku dey part of the hallibuton scander for America wey make them be no want see him leg for there? Tinubu no well as we all know and him too corrupt and him pack Lagos money. Although Nigerian politicians na ole but Peter Obi dey a little different from their ways. And which experience wey dem get wey Peter Obi no get as formal governor that has led his personal business well.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
June 13, 2022, 05:57:49 AM |
|
Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self.
My brother na 50 million youths the old man talk, the statement shock me shaa. O, the thing shock you self. You see the figure weh the man put there. A whole 50 million youths for that matter. The same youths weh them deh kill up and down. The way Tinubu and his friends take handle that #endsars movement, no youths supposed even take about Tinubu at all. But e be like say we love people weh deh oppress us for this country. Everybody weh deh support Tinubu, may Tinubu happen to all of una. Na only Peter Obi dey sane among the candidates.
This is not the right approach to the campaign. My brother, na simple prayer point be that. No be curse na. Since people like suffering, make e happen only for them head. The Buhari own weh we deh no do them. Them see a man weh hand deh shake shake and they say na him go be their president, he could not even hold the flag when it was given to him, may the man rule their businesses and lives na. Na simple matter like that. How people go open their eyes and walk into pit? How? Love of money na him keep us like this for 9ja.
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
June 13, 2022, 06:05:23 AM |
|
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position. But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am. Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.
For now, all this talk talk wey others they talk no go bring solution to this matter, the only solution wey me don they see na how this our youths don ready for this country to change it for better. As you don talk am, both Tinubu and Atiku they go after their own bele ne, so make we try come out cast our votes, because this time that talk way una they talk say our votes no they count, I they sure say e go count this time because we youths don ready for them. If any of us never Get PVC I they beg make we try get PVC because if we vote they will count it.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Oluwa-btc
|
|
June 13, 2022, 09:52:16 AM |
|
The youths have been underestimated alot in Nigeria, who learn or get courage and confidence from the Endsars matters ? Normally last last everybody go kpia one day, so why we no take that risks ? I no dey talk say any body go die ohhh, but we can do it once more, today nah public holiday, prepare yourself ahead go run am tomorrow, e no go bad!
We need to push the old fool's aside despite their wealth, they have taken alot and it's high time, okay from Tinunbu's speech after winning the primaries election, are you okay with that ? Ask yourself, if them recruit your son dey feed am Cassava and Abgado you go like am ?
PDP? They're just laughable and a loud Vice president who knows nothing about Power, Atiku should kindly go manage the resources he has!
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Adbitco
|
|
June 13, 2022, 09:57:38 AM |
|
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position. But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am. Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.
I don talk am be4 say imagine if all labour union vote, youths like that vote for peter obi, wetin remain wey no be sworing in . Peter Obi sense dey ground and the guy get better record regarding to finance wen him be Anambra chairmo. Make them no rig the election na that one be the major thing becos these two guys wey him dey contest with na killer riggers. Make we dey tell youths to go get PVC and vote for labour party. PDP and APC na same blood dey inside the two. I swear my broda! me sef don even reason am since say if Peter Obi win the Presidential election pipo wey dey seat fit go rig the election or them fit bring one story come say error dey somewhere before you know them go cancel am looking say the man pull pressure, and e come be like say all the youth come balance for Peter Obi side include our super stars them. I don even see song with some of them composed for Peter Obi like this PVC collection dey on a 100% demand. E get one Post i see for FB say catholic priest say No PVC no Church, omo that one come turtori my body wela wela. My pipo eyes don open like this and e really red for everybody.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 13, 2022, 10:24:17 AM |
|
The biggest problem that we face as a country be say many Nigerians they inure to suffering, to the extent say them no care again, if you dash them ordinary 1k naira, them they ready to sell their votes give who them know say na bad candidate, that is the situation wey we they face now, i hope say that kind thing no go they for 2023, you no suppose they suffer they smile, that kind thing no make sense.
Another problem we get na im be say this aristocrats that are sitting on the wealth of this country so ehn, them don sell the idealogy to most of our population say Naija no fit better, that is why it is very normal for you to hear a Nigerian say "let us face reality", abeg which kind nonsense reality we wan face wey we never face for all this suffering wey they beat Nigerians, i hope say 2023, nothing like "make we face reality" go they, the only reality wey i wan they face now na to vote in the best candidate, make all this old men go rest, they have stolen enough funds from us already.
Abeg my people, no allow anybody tell you say Nigeria no fit better, with good leadership we can be better. And if you have decided not to vote, carry for mind say you follow for the problem wey we get for this country.
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
June 13, 2022, 11:34:28 AM |
|
The biggest problem that we face as a country be say many Nigerians they inure to suffering, to the extent say them no care again, if you dash them ordinary 1k naira, them they ready to sell their votes give who them know say na bad candidate, that is the situation wey we they face now, i hope say that kind thing no go they for 2023, you no suppose they suffer they smile, that kind thing no make sense.
Dat one dey and e nor follo at all. Imagin d kin post way persn put up d orda time as encouragement 4 pple to go dey run voters card reg, say item 7 com board, omo, na d way dem don make most person tink b dat nd many pple as na poor pple full d kontry pass don accent accent lik dat. To chop belleful 4 1day nd dey hungry 4 4yrs. Normal kontry man suppose knw say, en vote na en ryt nd to get voters card dey important bt, dat mentality don wash comot finish. Anode tin 2 ask ourcef 4 we kontry b say, votes dey count at all? We fit get up te ourcef say na democracy we dey practice at all? Say na our vote put Bubu 4 d chair e don dey seatdon 4 over 8yrs nw? E hard to get hope 4 dis we kontry!
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
June 13, 2022, 02:23:59 PM |
|
The biggest problem that we face as a country be say many Nigerians they inure to suffering, to the extent say them no care again, if you dash them ordinary 1k naira, them they ready to sell their votes give who them know say na bad candidate, that is the situation wey we they face now, i hope say that kind thing no go they for 2023, you no suppose they suffer they smile, that kind thing no make sense.
Walahi, wetin you yarn no be lie. Na one of the biggest fear wey I get so. As eveybodi dey shout "I am OBIdient" upandan nor be say when e reach election day now all those agents go bring a bag of rice and even 500 take collect their votes. My worry na for people wey dey inside those interior villages. Because na for there wey the real rigging dey happen. I don PO work for Bayelsa during their governorship election for 2019. I sabi wetin my eyes see dat day. Aside vote buying, dem fit use intimidation too take make people no vote their choice or no vote at all. Abeg my people, no allow anybody tell you say Nigeria no fit better, with good leadership we can be better. And if you have decided not to vote, carry for mind say you follow for the problem wey we get for this country.
John Maxwell talk say everything rise and fall on leadership. And that one na true talk. United Arab Emirates (UAE) wey no get anything reach were naija dey don go far because say dem get good leadership. I just believe say this time we go get am right.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
June 13, 2022, 02:27:07 PM |
|
The biggest problem that we face as a country be say many Nigerians they inure to suffering, to the extent say them no care again, if you dash them ordinary 1k naira, them they ready to sell their votes give who them know say na bad candidate, that is the situation wey we they face now, i hope say that kind thing no go they for 2023, you no suppose they suffer they smile, that kind thing no make sense.
Dat one dey and e nor follo at all. Imagin d kin post way persn put up d orda time as encouragement 4 pple to go dey run voters card reg, say item 7 com board, omo, na d way dem don make most person tink b dat nd many pple as na poor pple full d kontry pass don accent accent lik dat. To chop belleful 4 1day nd dey hungry 4 4yrs. Normal kontry man suppose knw say, en vote na en ryt nd to get voters card dey important bt, dat mentality don wash comot finish. Anode tin 2 ask ourcef 4 we kontry b say, votes dey count at all? We fit get up te ourcef say na democracy we dey practice at all? Say na our vote put Bubu 4 d chair e don dey seatdon 4 over 8yrs nw? E hard to get hope 4 dis we kontry! Na so e be oo.. vote dey count but na pipo inside there dey manipulate the vote to favor them or if them see say garri don pass water them go rig the election so that e go favor them. So any how e be we go try make our vote count for we country so that we go vote pesin wey we want to be there. Our PVC our powa, I remember that time we dey vote but after everything you go see say na pesin wey them want to be there go still sit down for the seat 😅 This one tire me oo!!