Oluwa-btc
Sr. Member
  
Offline
Activity: 420
Merit: 521
Love,Peace n Prosperity 🦍🖤
|
 |
June 11, 2022, 07:14:10 AM |
|
@Poka Poka, he no suppose shock you ohhh at all, I no dey in support of all of em ohhh , but I go even like am make Dem take all this old men dier money weh no wan comote for seat. But to come attack your own country bank na big time Fvck up. Inside this year I fall for one Sha,but nah less, them knack my 1k comot, immediately I call my bank, but that account no be my main account na also through OTP I know say them go don go use my money play bet lmao. Na lesson Sha, I dealt with the pain and learnt the lesson, which show's I wasn't very careful and smart. Thanks for sharing these news mate.!
|
| | | . Duelbits│SPORTS | | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | | │ | | | | │ |
|
|
|
|
|
"I'm sure that in 20 years there will either be very large transaction volume or no volume." -- Satoshi
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
gabbie2010
|
 |
June 11, 2022, 11:54:22 AM |
|
Na big wahala my brother, tinubu campaign slogan will be based on tribal and normal normal e get massive followership before. The wahala don already deh burst self when time never reach. You see wetin happen yesterday for Alaba International market weh deh for Lagos as traders closed shops so that them go fit go do their PVC registration. But them reach the registration centre na so area boys begin drive them with dangerous weapons so that them no go register. Those weh send those agbero to destabilise them believe say those traders na Igbo people. Tinubu becoming president na to increase agbero for this country o. We deh wahala. Everi bodi eye don clear now, the sufferness too much and na to collect PVC na im sure pass now, politicians don suffer people and to change things we need to vote out all those yeye politicians wey no de consign with the future of our teeming youths especially dis useless APC government, Lagos APC knows say Alaba na stronghold for PDP candidates, PDP won some seats in the previous election and to prevent a repeat of that na im dey go send agberos block those Alaba traders because dem no say that place na no go area for APC. I beg my countri people make we start to sensitive our people about this upcoming election o especially we the crypto people wey dis government dey try block our way but God dey our side.
|
|
|
|
| | | . Duelbits | | | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀DICE .▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀MINES .▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀PLINKO .▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | | 10,000x MULTIPLIER | │ | | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Wiwo
|
 |
June 11, 2022, 12:29:38 PM |
|
TOPIC:-Hackers On The Verge Of Hacking 10 Banks In Nigeria Apprehended In Lagos
There is no hack without an insider's cooperation, if you see say any private or public server get hacked into you should know someone insider have give access to them, even in the cryptocurrency industry today if you see say any project get hacked or exchange hack know say koni koni dey there and if checked closely you will fine where the origination start from within the technical team members. Nigeria bank hack and all the magu magu scam where dey happen with in the marketing sector always come from a scum within the establishment or a fired staff. Thank goodness for the experience we have already dont trust the bank.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Adbitco
|
 |
June 11, 2022, 12:54:28 PM |
|
Na big wahala my brother, tinubu campaign slogan will be based on tribal and normal normal e get massive followership before. The wahala don already deh burst self when time never reach. You see wetin happen yesterday for Alaba International market weh deh for Lagos as traders closed shops so that them go fit go do their PVC registration. But them reach the registration centre na so area boys begin drive them with dangerous weapons so that them no go register. Those weh send those agbero to destabilise them believe say those traders na Igbo people. Tinubu becoming president na to increase agbero for this country o. We deh wahala. Everi bodi eye don clear now, the sufferness too much and na to collect PVC na im sure pass now, politicians don suffer people and to change things we need to vote out all those yeye politicians wey no de consign with the future of our teeming youths especially dis useless APC government, Lagos APC knows say Alaba na stronghold for PDP candidates, PDP won some seats in the previous election and to prevent a repeat of that na im dey go send agberos block those Alaba traders because dem no say that place na no go area for APC. I beg my countri people make we start to sensitive our people about this upcoming election o especially we the crypto people wey dis government dey try block our way but God dey our side. Correct!! If you see my previous post i talk say na person wey go open way for us we go vote as President, A business man and somebodi wey sabi Tech as well to enable the Youth Dreams come true if not those old men go still balance for seat come dey put eyes for us again. like dis, i no even reason party again whether PDP or APC but wetin i want na pesin way go present us remove those problems we get everywhere most especially reduced the unemployment rate for we country. Everybody try get your PVC, like this the matter don Strong for Enugu state " williams uchemba" don move from Oyibo land come we country to campaign say make pipo go get their PVC and e get special place them do arrange keep pipo go enta line do their PVC to tell you how painful the matter also worry am before him from away come enta 9ja. Full detail here: https://fb.watch/dAippJN5wC/
|
|
|
|
Oluwa-btc
Sr. Member
  
Offline
Activity: 420
Merit: 521
Love,Peace n Prosperity 🦍🖤
|
TOPIC:-Hackers On The Verge Of Hacking 10 Banks In Nigeria Apprehended In Lagos
There is no hack without an insider's cooperation, if you see say any private or public server get hacked into you should know someone insider have give access to them, even in the cryptocurrency industry today if you see say any project get hacked or exchange hack know say koni koni dey there and if checked closely you will fine where the origination start from within the technical team members. Nigeria bank hack and all the magu magu scam where dey happen with in the marketing sector always come from a scum within the establishment or a fired staff. Thank goodness for the experience we have already dont trust the bank. No be play ohh, them say if outsiders get information about inside then nah insider weh give am out. Those bobo's them no try at all. Na so so people ego them wan Tek like dis ohhh omohhhhh!! But e no get as e wan be, just say make people know say banks and government nah hand in hand. Them just be like Thiago Silva and Rudiger last year for Chelsea. Thanks to the freedom we've had from using BTC,but how many really go take of them cash off banks ? Some people still no get awareness.
|
| | | . Duelbits│SPORTS | | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | | │ | | | | │ |
|
|
|
Maestro75
Sr. Member
  
Offline
Activity: 1666
Merit: 267
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
June 11, 2022, 02:16:07 PM |
|
Inside this year I fall for one Sha,but nah less, them knack my 1k comot, immediately I call my bank, but that account no be my main account na also through OTP I know say them go don go use my money play bet lmao. Na lesson Sha, I dealt with the pain and learnt the lesson, which show's I wasn't very careful and smart. Thanks for sharing these news mate.!
I for like hear how the thing take happen self to you. Me I deh talk am say nobody fit knack me for that kind game. How the thing go even be say somebody call me and then I begin release my bank details give am or those weh deh send OTP then come later call to claim say na mistake them take send am to my number. How the thing want take make sense. Abeg gist us how your own take happen.
|
|
|
|
SmartGold01
Jr. Member
Offline
Activity: 54
Merit: 34
|
 |
June 11, 2022, 03:43:41 PM |
|
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
|
|
|
|
cytpoway121
|
 |
June 11, 2022, 07:33:47 PM |
|
@Poka Poka, he no suppose shock you ohhh at all, I no dey in support of all of em ohhh , but I go even like am make Dem take all this old men dier money weh no wan comote for seat. But to come attack your own country bank na big time Fvck up. Inside this year I fall for one Sha,but nah less, them knack my 1k comot, immediately I call my bank, but that account no be my main account na also through OTP I know say them go don go use my money play bet lmao. Na lesson Sha, I dealt with the pain and learnt the lesson, which show's I wasn't very careful and smart. Thanks for sharing these news mate.!
The wahala be seh, na the banks de enable this criminals, if you waka go bank to lodge complaints; they go frustrate the process sotey you sef go give up; if you waka go police arena tyo report, dem go bill you so tey, you sef go give up. For cases like this, man be need to de invoke spirits and gods, the shrines go work fasterf
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
June 11, 2022, 07:36:35 PM |
|
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one.
|
|
|
|
SatoPrincess
|
 |
June 11, 2022, 08:01:44 PM |
|
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one. My circle dey full of young people way believe in Peter Obi vision. This election go be one to remember for Nigeria history. AFAIK this na the first time, Nigeria youths dey fully involve for politics for good reason with bias of religion or tribe difference. If na before, them go say Ibo man no go fit rule the country but now we no send them with that story again. Make the most qualified person get the position. Tinibu and him people go don dey plan how to rig election
|
|
|
|
Adbitco
|
 |
June 11, 2022, 08:33:36 PM |
|
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one. Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain. So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us. I cast my vote to PO.
|
|
|
|
Cantsay
Full Member
 
Offline
Activity: 336
Merit: 183
Coinomize.biz
|
 |
June 11, 2022, 10:12:20 PM |
|
Username: cantsay Gender: male State of resident : Edo state Skills: graphics design, web developer My people I greet una Wella oh, nah first time wen I dey see this thread be this ooh I nor know say my people dey this forum with me. If to say I quick know I for don come greet una since na, I throway salute for everybody. Anybody wey dey for naija when don reach to do PVC and the person refuse to do, make that person just know say he/she na part of naija problem. Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain. So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us. I cast my vote to PO.
I'm OBIdiently waiting for 2023 to ensure that the LABOUR of our hero past is not in vain. Abeg my people, how person when nor fit stand give speech go say he wan lift full country up? That one dey possible? 😂 Abeg for those of us when never still go collect PVC abeg make we try go collect, do am for yourself and your children (both born and unborn). Once again I salute una. Make una nor mind my text formatting I never still Sabi am finish nah learn I still dey learn am.
|
|
|
|
Agbe
Sr. Member
  
Offline
Activity: 476
Merit: 1020
Bisq Market Day - March 20th 2023
|
 |
June 11, 2022, 10:22:42 PM |
|
Nigerian Politics nd Government Make I say small thing about dis Politics e thing in our kwantry. PDP e don already make mistake 4 picking anoda Northern man (Atiku). Nigeria now dey operate Power shift Politics ND Politically Nigeria get onli 2 regions in politics. North nd South. Now (Buhari) Northern man dey rule so di next presido must come 4rom south. It is the South go decide weda south west, south east or south south. So Atiku no go win Tinibu is a progressivist but e don too old 4 di work bcos now wi nid someone who go revive di economy 4 us. Now APC self e don confused bcos Tinibu na Muslim and he no go take anoda Muslim as he VP. Nd he must picked someone 4rom di North which must be a Christian but Fulani people e no go gree. Peter Obi na the pepo choice, mostly na di youth, but remember Northern youth e no go vote 4 ram nd di south east nd South South self e no go give am the winning vote. And our modas dey vote 4 rapper and daily food wey go dey 4 their table dat day. Peter Obi na di best candidate but he no go win bcos our parents e no go support am. Na di way we I take think am bi dat. 1. Tinibu 2. Atiku 3. Peter Obi Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest. FinallyIf wi dey campaign 4 Obi, wi go convince nd influence our parents 2 vote 4 Obi. No use ur mouth say Obi Obi. U 2 hav something 2 do. Tinibu don help pepo like governors, reps, senators Ministers etc so he go get crowds nd Atiku 2 na di same. I no sure 4 Obi. Wen una dey campaign make una no 4get #endsars. Those who involved like Tinibu and others.. killing Nigeria youths. I cried day fateful day. And Nigerian youth will still vote 4 dis pepo? Egberifa!!!
|
|
|
|
uchegod-21
Sr. Member
  
Offline
Activity: 532
Merit: 454
For campaign, Pm CryptopreneurBrainboss
|
 |
June 11, 2022, 10:32:40 PM |
|
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one. Some politicians wey their money too long no dey like make other people see road so that dem no go fit compete with them for anything. Those kind leaders go fear to give crypto free hands. Dem believe say if youth see raod, dem no go fit influence dem with money again. Person like Atiku and Tinubu no go give crypto free hands like that. But Peter go give free hands because na welfare of the people wey him want and not his personal gain. But if people organise summit give Atiku, tell am reasons to allow crypto him fit listen because him dey claim economic and business man. But you see Tinubu, I no sure atol.
|
|
|
|
SatoPrincess
|
 |
June 11, 2022, 10:59:19 PM |
|
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one. Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain. So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us. I cast my vote to PO. We don pass the era of casting our vote for party na who know wetin he dey do na we dey vote. As Peter Obi change party to a party way no too get popularity like that I like am. If he win e go show say no be party dey make presidency na the people dey in charge of democracy.
|
|
|
|
Cantsay
Full Member
 
Offline
Activity: 336
Merit: 183
Coinomize.biz
|
 |
June 11, 2022, 11:11:06 PM |
|
Peter Obi na di best candidate but he no go win bcos our parents e no go support am.
The only reason wen go make either atiku or tinubu win nah only if Dem play dirty, if not... Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
This nah still one big issue wen this kwantry dey face "bribery" how person when he head correct go dey collect money wen nor go even reach am chop morning food, he go collect am finish come dey suffer for 4 year. Because the way I just dey now if person bring atiku and tinubu matter near me, I ready to wipe the person 2 by 2 for neck ooh😤
|
|
|
|
uchegod-21
Sr. Member
  
Offline
Activity: 532
Merit: 454
For campaign, Pm CryptopreneurBrainboss
|
 |
June 11, 2022, 11:32:49 PM |
|
Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
Agbe, I no understand this one you just dey accuse our parents like this? How do you mean that our parents go vote APC and PDP because of money. The population of youth and the parents which one big pass? Infact how many parents dey even come out come vote for polling unit. Sew for my side ba youths dey run the whole shits because parents dey believe say dem go shoot gun for polling unit. Make I ask you again, na parents or youths dey hijack the ballot boxes? Abeg forget our parents, make we face the matter by ourselves.
|
|
|
|
Oluwa-btc
Sr. Member
  
Offline
Activity: 420
Merit: 521
Love,Peace n Prosperity 🦍🖤
|
 |
June 12, 2022, 12:08:37 AM |
|
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position. But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am. Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.
|
| | | . Duelbits│SPORTS | | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | | │ | | | | │ |
|
|
|
Adbitco
|
 |
June 12, 2022, 07:28:22 AM |
|
Username: cantsay Gender: male State of resident : Edo state Skills: graphics design, web developer My people I greet una Wella oh, nah first time wen I dey see this thread be this ooh I nor know say my people dey this forum with me. If to say I quick know I for don come greet una since na, I throway salute for everybody. Anybody wey dey for naija when don reach to do PVC and the person refuse to do, make that person just know say he/she na part of naija problem. Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain. So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us. I cast my vote to PO.
I'm OBIdiently waiting for 2023 to ensure that the LABOUR of our hero past is not in vain. Abeg my people, how person when nor fit stand give speech go say he wan lift full country up? That one dey possible? 😂 Abeg for those of us when never still go collect PVC abeg make we try go collect, do am for yourself and your children (both born and unborn). Once again I salute una. Make una nor mind my text formatting I never still Sabi am finish nah learn I still dey learn am. First of all, welcome home feel free to yarn anything wey you wan yarn but know say here we no dey run street, here we no dey do something wrong, here we no dey ask pesin for back to collect money after every you tuamma that one go really spoil our name for industry. I go say no even reason one day say you go play smart run pesin street, because all the blame go still land for we head so anytin you no understand just ask am here ur broda's dey here to help you get am correctly, even though you wan make post abeg no go copy for www carry come post or else them go knock you down quickly so like this try make your own personal write-ups. I know say you already know the umbrella name for we 9ja pipo, so no just make pipo wey dey the industry believe say all of us na the same or say na everybody no dey Legit. Again welcome to your Broda's.
|
|
|
|
SmartGold01
Jr. Member
Offline
Activity: 54
Merit: 34
|
 |
June 12, 2022, 08:04:35 AM |
|
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position. But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am. Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.
My broda Oluwa see e no actually easy as we see am so oo, me and you fit agree say we go vote PO or the entire youth fit say them go vote for PO but when those old men see say him go pull weight them go pump money, not only NGN but $ to buy their votes. oya see, imagine pesin wey never get $100 before him see pesin wey go give that money sharp sharp him fit change mind say this one him make im collect am first, make PO stay one corner first. So trust pipo wey dey here say dem no fit lose guard because of $.
|
|
|
|
|