Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1112
Use chips.gg
|
|
June 21, 2022, 09:37:50 PM Last edit: June 21, 2022, 10:41:18 PM by Rruchi man |
|
Sometimes i wonder if we have become completely inure to suffering, or if we have fallen in love with our 'oppressors'...
Unfortunately, our oppressors have conditioned most Nigerians into being okay with their suffering and not seeing any need to try to become better. Because many have tried and failed, many people have lost all hopes as regards the redemption of this country and do not see any possibility of it being better, hence they just want to survive and if possibly join the band wagon of criminals to secure their own portion of the national cake. The matter tire me well well. I no know wetin to call am, whether na out of selfishness or ignorance make people still deh support Tinubu to rule us as them deh see how frail and senile weh the man deh look.
Everybody finally get e right to support any candidate of e choice, whether e dey old or young. The thing wey we dey hope na say make everybody fit get PVC, make people go vote that day, and make their vote count without rigging. I met someone who said his own motivation for getting his PVC is that he is tired of seeing old names in our electoral party system, plus in his opinion PDP & APC dun try reach, at least make another person and party enter there. I hope say we fit sustain the energy till the election go reach, because anybody we vote nai go dey for 8years.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Maestro75
|
|
June 22, 2022, 05:23:01 AM |
|
Everybody finally get e right to support any candidate of e choice, whether e dey old or young.
Na true say everybody get right to vote who them like but my brother time don reach when anybody weh come meet me for urgent 2k after the election go first tell me who him vote before I go even listen to am. And if I know say him follow for people weh deh scream BAT BAT now, e go hard to give o. People get to receive sense by force. See as the thing deh hot now for everybody pocket. Dollar don do sprint enter N615 like play like play. How we want take survive another onslaught by another old and sick man if we no wake up now. Make them continue. The kind hunger weh deh ground now no even know big man again. Una see as people convert them jeeps to uber, that one na small thing if we no get am right again.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 22, 2022, 06:02:18 AM |
|
Everybody finally get e right to support any candidate of e choice, whether e dey old or young.
Na true say everybody get right to vote who them like but my brother time don reach when anybody weh come meet me for urgent 2k after the election go first tell me who him vote before I go even listen to am. And if I know say him follow for people weh deh scream BAT BAT now, e go hard to give o. People get to receive sense by force. See as the thing deh hot now for everybody pocket. Dollar don do sprint enter N615 like play like play. How we want take survive another onslaught by another old and sick man if we no wake up now. Make them continue. The kind hunger weh deh ground now no even know big man again. Una see as people convert them jeeps to uber, that one na small thing if we no get am right again. Me I like as you take do the yarning and I believe say na beta message wey you dom pass for hia. For anybody wey dey talk say we get right to vote any candidate of our choice you no lie but I wam also remind us say we get the right to determine how we want make our economy be in the next 8years. If we want make $1 be 10,000 naira or if we want make the hunger continue as e dey for now na still for our hand e dey. Make una no also forget say na we and our family go suffer if we allow person wey dom get bad record or person wey dom take money buy em way enter seat to become our president sure sure em go wam recover em money one billion times and naija go sink final. Fuel dom climb 200 from 165 we dem see am, diesel dom leave 300 naira enter 850, if dis tins no show you sign say we need to come together in agreement vote for candidate wey young and sabi how to better our economy, abeg make we wake up now.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
SatoPrincess
|
|
June 22, 2022, 06:05:25 AM |
|
Everybody finally get e right to support any candidate of e choice, whether e dey old or young.
Na true say everybody get right to vote who them like but my brother time don reach when anybody weh come meet me for urgent 2k after the election go first tell me who him vote before I go even listen to am.. Wetin reach like that. Nothing concern you with who person vote. How many you fit keep malice. Abeg make he be say you dey joke cause he no go make sense if you really do that kind thing to someone. E dey like say you dey in position of authority for workplace like HR post, and na you dey hire you go come dey look surname or tribe before you give person work. No be better thing, na all this overdo nai make the country deh where he deh
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Maestro75
|
|
June 22, 2022, 06:53:47 AM |
|
Fuel dom climb 200 from 165 we dem see am, diesel dom leave 300 naira enter 850
Na only that one we deh even talk? Add kerosene price join too. And no be better one them deh even sell for filling stations self. You go see kerosene, you go deh ask yourself if na diesel. Most filling stations no even deh sell kerosene again self. Wetin reach like that. Nothing concern you with who person vote. How many you fit keep malice. Abeg make he be say you dey joke cause he no go make sense if you really do that kind thing to someone.
My brother, no be malice o. I know say nothing concern me with who anybody want to vote in but e go concern me to make people receive sense if them do the wrong things. You no go expect to get help from someone weh you disobey like that. If person show you road and you say you no want follow that road, you no get any right to call the person to come trace you out. Take for instance, you try convince someone weh no get work to enter here and begin find small small thing but them refuse bluntly and then them begin ask you for cash a few months later. How you go feel?
|
|
|
|
Gozie51
|
|
June 22, 2022, 10:58:34 AM |
|
E dey like say you dey in position of authority for workplace like HR post, and na you dey hire you go come dey look surname or tribe before you give person work. No be better thing, na all this overdo nai make the country deh where he deh
My broda did e.g wey u give no be like say e follow join regarding to the Mata of this election atmosphere 4 naija now. The one you dey talk na tribalistic agenda na but the election mata wey dey ground na about national interest and development, dem no be the same thing. It is clear as everybody dey see am say the country dey fall in every aspect so way forward be the thing. E be like when somebody dey see road and him dey say make you leave am say him want enta bush.
|
|
|
|
SatoPrincess
|
|
June 22, 2022, 01:07:05 PM |
|
E dey like say you dey in position of authority for workplace like HR post, and na you dey hire you go come dey look surname or tribe before you give person work. No be better thing, na all this overdo nai make the country deh where he deh
My broda did e.g wey u give no be like say e follow join regarding to the Mata of this election atmosphere 4 naija now. The one you dey talk na tribalistic agenda na but the election mata wey dey ground na about national interest and development, dem no be the same thing. It is clear as everybody dey see am say the country dey fall in every aspect so way forward be the thing. E be like when somebody dey see road and him dey say make you leave am say him want enta bush. My sister na the same thing we dey talk. Wetin concern help I dey ask you for with who I vote for. Na wickedness be that and some people won dey take am as the norm. Everybody dey entitled to him opinion and everybody get freedom to vote who him won vote. What if the person lie for you say e vote your candidate you go come give am millions. If na so we for no dey answer our friends and colleagues way no come out for endsars protest cos no be everybody come outside.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 22, 2022, 04:46:28 PM |
|
Unfortunately, our oppressors have conditioned most Nigerians into being okay with their suffering and not seeing any need to try to become better. Because many have tried and failed, many people have lost all hopes as regards the redemption of this country and do not see any possibility of it being better, hence they just want to survive and if possibly join the band wagon of criminals to secure their own portion of the national cake.
I completely agree with you. I have said this a couple of times in discussions with my friends, these 'men' have systematically put it in 'our' heads that Nigeria can never be better, they have successfully instilled the defeatist mentality in Nigerians, that is why it is not uncommon to hear a typical Nigerian say 'Let us face reality', and as they face reality, another oppressor assumes power and the chain of suffering incessantly continues. Mind you for someone who has accepted his or her 'reality' to be hunger, poverty, terrible power supply, unemployment, bad roads, et cetera, that individual would not mind selling their votes for a meagre one thousand naira, that individual would not mind shunning elections, cause to them, it can't get any better, or worse. To be honest, i am quite optimistic about 2023, i do sincerely hope that Nigerians break free from this defeatist mentality and do what is right, enough is enough of cheering on our oppressors, and in the end suffering continuously, the man to change Nigeria for good is here, but i wish every Nigerian can see it and do what is right.
|
|
|
|
ife2020
Member
Offline
Activity: 579
Merit: 13
Are you kind to your neighbor? Think it through
|
|
June 23, 2022, 08:13:04 AM |
|
Generally, dem too de carry this tribal arguments too much and e no suppose be so. Na everyone get their own bias, it could towards a or towards b. labeling it as tribalism is too push a certain agenda weh we all sabi the outcome. na the so so labeling truncate the endsars protest, na him make dem label ipob too con de give terrorists freedom. na make we de rebuff those tribalistic claim every time e cross our path remain cos this election season, na everyone wan chop
|
|
|
|
gabbie2010
|
|
June 23, 2022, 08:39:54 AM |
|
Everybody finally get e right to support any candidate of e choice, whether e dey old or young.
Na true say everybody get right to vote who them like but my brother time don reach when anybody weh come meet me for urgent 2k after the election go first tell me who him vote before I go even listen to am. And if I know say him follow for people weh deh scream BAT BAT now, e go hard to give o. People get to receive sense by force. See as the thing deh hot now for everybody pocket. Dollar don do sprint enter N615 like play like play. How we want take survive another onslaught by another old and sick man if we no wake up now. Make them continue. The kind hunger weh deh ground now no even know big man again. Una see as people convert them jeeps to uber, that one na small thing if we no get am right again. The problem be say those politicians purposely or intentionally suffer Nigerians and subject them to abject poverty because they no say people go come out to vote for them by enticing them with big money, look at wetin happen for Ekiti State wey APC paid voters 10K and PDP 5K, they were even displaying it in public, Imagine a private school teacher wey dey earn 10K monthly see dis kind opportunity to vote and collect 10K will they turn it down NO? they go vote am because of poverty and not minding that they don enter one chance and another round of suffer-suffer for 4 years, honestly a lot has to be done to sensitize our people against vote buying.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1359
|
|
June 23, 2022, 10:47:20 AM |
|
The problem be say those politicians purposely or intentionally suffer Nigerians and subject them to abject poverty because they no say people go come out to vote for them by enticing them with big money, look at wetin happen for Ekiti State wey APC paid voters 10K and PDP 5K, they were even displaying it in public, Imagine a private school teacher wey dey earn 10K monthly see dis kind opportunity to vote and collect 10K will they turn it down NO? they go vote am because of poverty and not minding that they don enter one chance and another round of suffer-suffer for 4 years, honestly a lot has to be done to sensitize our people against vote buying.
You r 2 much. I love dis talk. Nai make I dey caused Nigeria electorates. Dem no get sense. Nd dose pipo na di old pipo plenti pass. Me I no want talk politics again bcoz me I dey angry... Even ma fellow wey supposed understand dis things, e no dey understand interested dem go argue out of point. Nigeria Politics na moni nd di old pipo need Moni. Me I still dey talk am say, Obi go win if he go do like MKO Abiola. If not me I doubt am ooo. Me I no need a prophet 2 come nd tell me. Politics. Nigerian youth understand what happened in #endsars nd vote rightly. Thanks
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
June 23, 2022, 07:43:52 PM |
|
Generally, dem too de carry this tribal arguments too much and e no suppose be so. Na everyone get their own bias, it could towards a or towards b. labeling it as tribalism is too push a certain agenda weh we all sabi the outcome. na the so so labeling truncate the endsars protest, na him make dem label ipob too con de give terrorists freedom. na make we de rebuff those tribalistic claim every time e cross our path remain cos this election season, na everyone wan chop
I respect your talk brother, na so this our Nija be oo, we have to try change ourselves if not this Tribal difference they always be big issue. Now reason how the election don dear, instead way we go all go for better candidate way go move this country forward for better future, our elders go they tell us say this one na our person so make we vote am if them Know say no be him better to get the position. we have to end Tribalism in other to succeed.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Pokapoka124
|
|
June 23, 2022, 08:46:33 PM Merited by Mr.right85 (2) |
|
The problem be say those politicians purposely or intentionally suffer Nigerians and subject them to abject poverty because they no say people go come out to vote for them by enticing them with big money, look at wetin happen for Ekiti State wey APC paid voters 10K and PDP 5K, they were even displaying it in public, Imagine a private school teacher wey dey earn 10K monthly see dis kind opportunity to vote and collect 10K will they turn it down NO? they go vote am because of poverty and not minding that they don enter one chance and another round of suffer-suffer for 4 years, honestly a lot has to be done to sensitize our people against vote buying.
You r 2 much. I love dis talk. Nai make I dey caused Nigeria electorates. Dem no get sense. Nd dose pipo na di old pipo plenti pass. Me I no want talk politics again bcoz me I dey angry... Even ma fellow wey supposed understand dis things, e no dey understand interested dem go argue out of point. Nigeria Politics na moni nd di old pipo need Moni. Me I still dey talk am say, Obi go win if he go do like MKO Abiola. If not me I doubt am ooo. Me I no need a prophet 2 come nd tell me. Politics. Nigerian youth understand what happened in #endsars nd vote rightly. Thanks Shebi una wan kill Peter Obi make e do like MKO Abiola abi?? You nor know how e happen for Abiola time, na six feet below e go. He followers way ginger am to declare himself winner run leave for road. Now na only for history we dey remember e name. Make we trust the electoral process this time, we go vote our man and the people favorite go win. Them no go fit deny us this one
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
|
June 23, 2022, 10:56:09 PM |
|
This IKE EKWEREMADU and wife matter, how una see am...I no know whether anybody don mention the matter for here. Wetin really sup for the matter. I know say the matter dey court but I know say Ekweremadu na one of the longest served senators. Him don see money and him money long. So the person wey dem carry go UK na for ritual purpose or health transplant. If na for transplant based on agree, I think UK government suppose dey aware. Abi all these na pure wickedness? Inhumanity to humans
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
gabbie2010
|
|
June 24, 2022, 06:42:27 AM |
|
This IKE EKWEREMADU and wife matter, how una see am...I no know whether anybody don mention the matter for here. Wetin really sup for the matter. I know say the matter dey court but I know say Ekweremadu na one of the longest served senators. Him don see money and him money long. So the person wey dem carry go UK na for ritual purpose or health transplant. If na for transplant based on agree, I think UK government suppose dey aware. Abi all these na pure wickedness? Inhumanity to humans
Ekwetemadu don buy market for UK, the thing wey be say if na naija it happens he go scot free, a country wey law no dey catch politicians or rich men but his case na double wahala, Firstly he fortified the boy 15 from to 21 years offence No. 1, secondly he wan harvest the poor boy kidney for his daughter kidney transplant, imagine the money wey he go spend on top of dis matter, dey no gree put up a well equipped hospital for naija, instead stole our money meant for consituency projects carry an go UK go buy properties, na small small God go dey deal with them. see the photo of the poor boy. https://www.nairaland.com/7194001/organ-harvesting-photos-15-year-old Karma is real.
|
|
|
|
SatoPrincess
|
|
June 24, 2022, 08:16:49 AM |
|
This IKE EKWEREMADU and wife matter, how una see am...I no know whether anybody don mention the matter for here. Wetin really sup for the matter. I know say the matter dey court but I know say Ekweremadu na one of the longest served senators. Him don see money and him money long. So the person wey dem carry go UK na for ritual purpose or health transplant. If na for transplant based on agree, I think UK government suppose dey aware. Abi all these na pure wickedness? Inhumanity to humans
I haven’t heard any solid information about the EKWEREMADU case. There are lots of unanswered questions. Is this a business for the couple? How long have they been doing this? Was the boy in question kidnapped, taken against his will or was he paid and agreed to do the operation? I know people do stupid things for money, was he paid to sell his kidney? There is a long list for kidney donors and maybe EKWEREMADU as a father was impatient and wanted a shortcut. That could be his defense, however the case is still in the early stages and much has not been told to the public. I will reserve my judgement until the court decides.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
June 24, 2022, 09:11:23 AM |
|
I bin lik dis Ike Ekweremadu guy b4 o but, dis en matter eh, e no fine 4 eye nd as e no fine 4 eye, na so e no swt 4 ear too. D only Evident to d matter as e be now be say, true true, dem plan harvest kidney frm teenager nd dem arrest dem 4 UK. Although, dem dey claim say na under agreement, dem bin message UK say, na watin dem wan do b dat b4 dem fly d boy com nd d pikin dem wan harvest en kidney don rch 18yrs.
Na dere mata burst shah. Oyibo no dey lik us nd u knw say, dem get machine dem way dem fit use determine age via radio isotope dating. Na dere dem go carry hook am 4 neck via say, me, I beliv say dem don use d poverty state of d pikin nd en family, carry ride on dem. Ike Ekweremadu no try 4 dis 1 shah.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 798
Merit: 30
|
|
June 24, 2022, 09:25:26 AM |
|
Username: Yawa2020 Gender: Male State of resident (optional): Niger Skills: Fashion designer (both ladies and gents wears)
My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂 I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
June 24, 2022, 10:10:05 AM |
|
I bin lik dis Ike Ekweremadu guy b4 o but, dis en matter eh, e no fine 4 eye nd as e no fine 4 eye, na so e no swt 4 ear too. D only Evident to d matter as e be now be say, true true, dem plan harvest kidney frm teenager nd dem arrest dem 4 UK. Although, dem dey claim say na under agreement, dem bin message UK say, na watin dem wan do b dat b4 dem fly d boy com nd d pikin dem wan harvest en kidney don rch 18yrs.
Na dere mata burst shah. Oyibo no dey lik us nd u knw say, dem get machine dem way dem fit use determine age via radio isotope dating. Na dere dem go carry hook am 4 neck via say, me, I beliv say dem don use d poverty state of d pikin nd en family, carry ride on dem. Ike Ekweremadu no try 4 dis 1 shah.
Ike really fuked up big time, imagine this kind situation, me I see am say na selfish interest make them carry small pikin come furge Visa for am and increase him age, I understand say na Their pikin kidney transplant they wan do but the way them carry d matter e no fair at all. As the matter be now, them Don keep am for there say if them find out say na true be say him gbab that pikin nr, him go face 10 years for jail because as we they now them no gree for him bail.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
June 24, 2022, 10:41:12 AM |
|
Username: Yawa2020 Gender: Male State of resident (optional): Niger Skills: Fashion designer (both ladies and gents wears)
My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂 I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
My brother @Yawa2020, I welcome you and I dey hapi say you locate here wey your people dey. As for wetin you talk about getting merit for forum, that one no follow because even person wey no no you go sama you holy water if you yarn wetin make sense to wetin em post or you make post wey dey kajard and wey people go learn from, something wey maybe dem never no before or something wey dem dom hear but dem no no how to go about am. I dom go through your profile see when you join forum but I never see where you yarn anything. I go encourage you to dey contribute positively for here, solve problems or bring good suggestions to how some things go dey better for forum you go watch how you go take dey rewarded with merit.