Die_empty
|
 |
June 24, 2022, 12:53:55 PM |
|
I want use this opportunity to thank all the oga them wey dey make Naija name they happen for this forum. Ona too much. My belle sweet wela as I dey join this Naija forum full time. And as I don join now, no going back. Na forward ever backward neva. I salute ona oh. My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂 I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
My paddyman sorry say small boy or new comer won put mouth for your matta. But as I check through your post history I discover say you dey more interested for bounties pass other things for the forum. I feel say you no get so much interest to contribute some ogbonge tins and tinsis for the forum. I don do few post and I get merit but that wan no mean say I sabi pass you but you go do small research so that your post go bi like soup wey get meat, fish and gbomo wey go attract people. Also make you look for thread wey you get interest, for me I go like economy and politics and society. Na there my strength go dey for now until I don learn well well about the forum. Paddy I believe say yo fit get plenty merit and the skills dey your body. I know say Naija no easy so man must hussle but if you build your account you fit collect more pay. Sorry oh if I in anyway make you vex oh.
|
|
|
|
|
|
Once a transaction has 6 confirmations, it is extremely unlikely that an attacker without at least 50% of the network's computation power would be able to reverse it.
|
|
|
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
June 24, 2022, 01:25:18 PM |
|
I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
I they feel weting u dy feel bro, but this forum as e dy so, e get somethings wey go fit fesh you merits, but if you start with Bounty, many people go they ignore your post, because them go dy reason say you make your post ust to get merit and continue your bounty signature campaigns, maybe na why, but once them see say you keep it up to dy drop better posts, them go surly merit you.
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
Asiska02
|
 |
June 24, 2022, 02:02:46 PM |
|
Wuna welldone my fellow naija people😀. I don dey dis forum since March just dey move about different posts and thread. I no know say naija get board for here wey we fit dey relate dey speak our pidgin d way we lyk. Now I feel lyk I don enta house. I dy hail d boss @cryptopreneurBrainboss for creating dis thread for dis forum. God go bless you and other people wey follow dy contribute and guide our naija people for this forum. My username na: Asiska02 My gender na: Male Skills wey I get: Blogging, content writer.

Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1120
Merit: 1028
safe.mixin.zone
|
 |
June 24, 2022, 03:57:38 PM Merited by _BlackStar (1) |
|
Is this a business for the couple?
I doubt, Senator Ike Ekweremadu has been in the senate for a long time since 2003 and you know how very well paid Nigerian politicians pay themselves. This could not have been a business, it is probably a one time thing, wey dem nor expect say go cause wahala for them. Was the boy in question kidnapped, taken against his will or was he paid and agreed to do the operation?
The news say dem deceive am say na better dem dey carry go for abroad. I know people do stupid things for money, was he paid to sell his kidney?
True that some people are willing to sell their kidneys, however, the problem for the matter na say the boy na underage and a homeless boy, and normally someone who is underaged, you nor suppose reason am as person wey fit make decision for himself. There is a long list for kidney donors and maybe EKWEREMADU as a father was impatient and wanted a shortcut.
As a father and a wealthy one at that he should have been able to make a right decision, he could well afford dialysis machine for his child till a proper donor is found, but chose to go his own way. It is terrible to put one life over another because of privilege. The Uk government frowns heavily at organ trafficking and illegal organ harvesting, and recently if you dey follow up news well well, you go see say the cases of organ trafficking dun dey dey too high for UK. If them find our senator and e wife guilty, him fit serve serious jail time that way. I don't have any sympathy for them, if they are found guilty, they should face the law...many people dey loss for 9ja, we nor know wetin dey do them.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
 |
June 24, 2022, 07:48:40 PM |
|
Wuna welldone my fellow naija people😀. I don dey dis forum since March just dey move about different posts and thread. I no know say naija get board for here wey we fit dey relate dey speak our pidgin d way we lyk. Now I feel lyk I don enta house. I dy hail d boss @cryptopreneurBrainboss for creating dis thread for dis forum. God go bless you and other people wey follow dy contribute and guide our naija people for this forum. My username na: Asiska02 My gender na: Male Skills wey I get: Blogging, content writer.
You Dey very welcome to the thread and hopefully we go Dey use the word board rather than thread, you no be brand new person from your profile so you already know something about this forum and I got talk say you sabi rules and guidelines but I go still recommend you read the first guiding post for this thread by @Cryptopreneurbrainboss e go really help you kick start your journey here wella, once again welcome.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 630
Merit: 30
|
 |
June 25, 2022, 06:27:17 AM |
|
Abeg anywhere to dey see notifications if person quote your reply? 🤔 This thread don begin dey give person joy 😂 Na big miss wey person no know abt this thread before ooo💔😅 thanks to oga patapata @brainboss 💪🙌
|
|
|
|
GiftedMAN
|
 |
June 25, 2022, 06:34:23 AM |
|
I want use this opportunity to thank all the oga them wey dey make Naija name they happen for this forum. Ona too much. My belle sweet wela as I dey join this Naija forum full time. And as I don join now, no going back. Na forward ever backward neva. I salute ona oh. My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂 I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
My paddyman sorry say small boy or new comer won put mouth for your matta. But as I check through your post history I discover say you dey more interested for bounties pass other things for the forum. I feel say you no get so much interest to contribute some ogbonge tins and tinsis for the forum. I don do few post and I get merit but that wan no mean say I sabi pass you but you go do small research so that your post go bi like soup wey get meat, fish and gbomo wey go attract people. Also make you look for thread wey you get interest, for me I go like economy and politics and society. Na there my strength go dey for now until I don learn well well about the forum. Paddy I believe say yo fit get plenty merit and the skills dey your body. I know say Naija no easy so man must hussle but if you build your account you fit collect more pay. Sorry oh if I in anyway make you vex oh. Sure boss, you no too far from truth. Na why I say I go appreciate any paddy wey go dey put me through for this forum till I become pro. Abeg where dem dey discus naija politics matter? 😂 I know say that thread go dey give person joy 😂 No wahala since you dom accept the truth. As you dom enter here so, anything wey you no understand na here you feet ask the question senior men dem go sharperly ansa you then guide you on how you go take dey waka for forum. Na here we dey yarn every every about naija political mata, feel free yarn the okpata as e take dey happen but try make your info be legit ooo.
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
Davidvictorson
|
Abeg anywhere to dey see notifications if person quote your reply? 🤔 This thread don begin dey give person joy 😂 Na big miss wey person no know abt this thread before ooo💔😅 thanks to oga patapata @brainboss 💪🙌
Yes o. You fit read this post by fillippone on how to be notified on a smartband of merits and mentions. D sumari be say u go need buy a smartwatch, den you go subscribe to a notification bot. Then according to the article, you go configure d smartband so dat e fit receive beta notifications from d phone. Plenti senior men for yankee don confirm am sha . I nor sabi if any we brodas don do am.
|
|
|
|
Doan9269
|
 |
June 25, 2022, 08:37:45 AM |
|
Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂 I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
U dey welcom bro, here tinx are being done wt moderation and modesty, na learn you go focus ur mind 2 as 4nw, wennu donngrow reach d kind level wey be say u dey convince yourself say u don sabi, den e go dey flow natural, nd abeg make u no abuse anything here or on any oda board or take dem 4 granted bcos it will tell, read d rules of d forum and make u dry post tins wey make sense, u go av a nice experience bin here 4 dis corner. Welcome.
|
|
|
|
Maestro75
|
 |
June 25, 2022, 08:47:23 AM |
|
Username: Yawa2020 Gender: Male State of resident (optional): Niger Skills: Fashion designer (both ladies and gents wears)
My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂 I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
Welcome here my brother. The matter weh you nack here get as e be o but na true weh you talk anyway. You think say na only for Abuja them deh use connection, e deh everywhere. But make I no lie you, another reason weh make you no deh get merit go fit be as na mostly for bounties weh your posts deh. Some oga them deh talk say them no deh like merit posts weh no deh constructive, and bounty posts no deh constructive na. Abeg anywhere to dey see notifications if person quote your reply? 🤔 This thread don begin dey give person joy 😂 Na big miss wey person no know abt this thread before ooo💔😅 thanks to oga patapata @brainboss 💪🙌
You go fit run this bot for your telegram, na straight from our forum and you get get every notifications concerning your posts. Na him be this @BTTSuperNotifier_bot. Just copy that link weh I send and run am for telegram like that.
|
|
|
|
Iadegbola34
Member

Offline
Activity: 499
Merit: 16
|
 |
June 25, 2022, 11:16:53 AM |
|
You go fit run this bot for your telegram, na straight from our forum and you get get every notifications concerning your posts. Na him be this @BTTSuperNotifier_bot. Just copy that link weh I send and run am for telegram like that.
Thanks bro for this little information wey u just mention oo, cos I don dey find ways to always get notifications if person quote or reply my post. But the bot bin dey ask for UID, how person go take get the UID?
|
|
|
|
SOKO-DEKE
|
 |
June 25, 2022, 12:09:34 PM Last edit: November 08, 2022, 06:23:14 PM by SOKO-DEKE |
|
Helo my pipu! I dey grit wuna ooo
I b newbie wen no Sabi anytin about cryptocurrency but d way I Don found pipu 4 here I believe my problem about cryptocurrency Don dey surrender small small. I believe wuna go guide all d newbie.
Tank 2 u all.. One love keep us together
|
| . Duelbits | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
Asiska02
|
 |
June 25, 2022, 12:56:31 PM |
|
You go fit run this bot for your telegram, na straight from our forum and you get get every notifications concerning your posts. Na him be this @BTTSuperNotifier_bot. Just copy that link weh I send and run am for telegram like that.
Thanks bro for this little information wey u just mention oo, cos I don dey find ways to always get notifications if person quote or reply my post. But the bot bin dey ask for UID, how person go take get the UID? Just go your profile, then copy your profile link. The url for your browser na him be your profile link. If you copy am com paste am anywhere, you go see some numbers for the url. Na d numbers dey come last for d url, 7 digit number. Na your UID be that. Na so them dy write am ( https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3452791) na the last 7 digit be the UID.
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
Iadegbola34
Member

Offline
Activity: 499
Merit: 16
|
 |
June 25, 2022, 01:26:07 PM |
|
You go fit run this bot for your telegram, na straight from our forum and you get get every notifications concerning your posts. Na him be this @BTTSuperNotifier_bot. Just copy that link weh I send and run am for telegram like that.
Thanks bro for this little information wey u just mention oo, cos I don dey find ways to always get notifications if person quote or reply my post. But the bot bin dey ask for UID, how person go take get the UID? Just go your profile, then copy your profile link. The url for your browser na him be your profile link. If you copy am com paste am anywhere, you go see some numbers for the url. Na d numbers dey come last for d url, 7 digit number. Na your UID be that. Na so them dy write am ( https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3452791) na the last 7 digit be the UID. Much thanks brother man, i don later get am but thanks anyways. Na why e dey pain me say i no quick know about this thread be dis, everybody bin dey help one another as much as they can.
|
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 630
Merit: 30
|
 |
June 25, 2022, 01:39:31 PM |
|
You go fit run this bot for your telegram, na straight from our forum and you get get every notifications concerning your posts. Na him be this @BTTSuperNotifier_bot. Just copy that link weh I send and run am for telegram like that. [/quote] Oya na everywhere good 🙌 make I try am see. Thank you
|
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 630
Merit: 30
|
 |
June 25, 2022, 01:41:59 PM |
|
Helo my pipu! I dey grit wuna ooo
I b newbie wen no Sabi anytin about cryptocurrency but d way I Don found pipu I 4 here I believe my problem about cryptocurrency Don dey surrender small small. I believe wuna go guide all d newbie.
Tank 2 u all.. One love keep us together
You be nupe by tribe I guess 😂
|
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 630
Merit: 30
|
 |
June 25, 2022, 01:59:39 PM |
|
Username: Yawa2020 Gender: Male State of resident (optional): Niger Skills: Fashion designer (both ladies and gents wears)
My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂 I Don publish like three post sha but e no smell any merit 💔 anyway, I go appreciate anybody wey go dey put me through for this forum sortey I go become pro🙌
Welcome here my brother. The matter weh you nack here get as e be o but na true weh you talk anyway. You think say na only for Abuja them deh use connection, e deh everywhere. But make I no lie you, another reason weh make you no deh get merit go fit be as na mostly for bounties weh your posts deh. Some oga them deh talk say them no deh like merit posts weh no deh constructive, and bounty posts no deh constructive na. Abeg anywhere to dey see notifications if person quote your reply? 🤔 This thread don begin dey give person joy 😂 Na big miss wey person no know abt this thread before ooo💔😅 thanks to oga patapata @brainboss 💪🙌
You go fit run this bot for your telegram, na straight from our forum and you get get every notifications concerning your posts. Na him be this @BTTSuperNotifier_bot. Just copy that link weh I send and run am for telegram like that. Wow! This is amazing 🙌 this bot is dope. Thanks once again
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
 |
June 25, 2022, 02:42:46 PM |
|
Helo my pipu! I dey grit wuna ooo
I b newbie wen no Sabi anytin about cryptocurrency but d way I Don found pipu I 4 here I believe my problem about cryptocurrency Don dey surrender small small. I believe wuna go guide all d newbie.
Tank 2 u all.. One love keep us together
Welcome to Bitcointalk forum and welcome to our Nija Corner, na here we gather dey. As you just they enter pls try and avoid anything wey relate to copy and paste, because dis forum no want am, make you try dy creative and active. Together we go grow and for this forum. They always try read rules wey they guide forum and our own Thread also wey our oga @CryptopreneurBrainboss provide for us in the first page. Enjoy
|
| . .Duelbits. | │ | | │ | ▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄ ███░░░░███░░░░███ ▀░░░▀░░▀░░░▀░░▀░░░▀ ▄░░░░░░░░░░░░ ▀██████████ ░░░░░███░░░░▀ ░░█░░░███▄█░░░█ ░░██▌░░███░▀░░██▌ ░█░██░░███░░░█░██ ░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌ ▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄ ▄███▄ ░░░░▀██▄▀ | . REGIONAL SPONSOR | | ███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██ ██░▀░██░█░███░▀██░███▄█ █▄███▄██▄████▄████▄▄▄██ ██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████ ███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█ ████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█ ███▄▄▄████████▄█▄▀█████ ███▀▀▀████████████▄▀███ ███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███ ███████▄██▄▌████▀▀█████ ▀██▄███▀██▄█▄▄▄██▄████▀ ▀▀██████████▄▄███▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | . EUROPEAN BETTING PARTNER | |
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
 |
June 25, 2022, 02:43:02 PM |
|
My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂
Haba!! Bro, I go talk say this statement na big lie, because give the forum something good and the forum go bless you and we your naija brothers go also bless you. I just checked your previous post and na bounty reports full there, abeg where you been think say merit go come from? And even your last 4 posted threads are not even up to 400 words and even in Altcoin discussion not even "Beginners & help"... Bro, I think say you never do things right, because if you do things right, the right thing go locate you. But all the same, welcome to our naija sub section of the forum. And manage that my 1 merit I sent. Thanks
|
| .SHUFFLE.COM.. | ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ | ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ | . ...Next Generation Crypto Casino... |
|
|
|
Yawa2020
Member

Offline
Activity: 630
Merit: 30
|
 |
June 25, 2022, 02:46:38 PM |
|
My experience so far for this forum be say you no fit get any merit if you no Sabi people ooo cuz from my observations ehh na people wey Sabi each other dey give each other merit and leave us wey be newbies for backyard 😂
😂😂😂 Well, thanks 😊 una Don show me love already. Naija to the world 💪 Haba!! Bro, I go talk say this statement na big lie, because give the forum something good and the forum go bless you and we your naija brothers go also bless you. I just checked your previous post and na bounty reports full there, abeg where you been think say merit go come from? And even your last 4 posted threads are not even up to 400 words and even in Altcoin discussion not even "Beginners & help"... Bro, I think say you never do things right, because if you do things right, the right thing go locate you. But all the same, welcome to our naija sub section of the forum. And manage that my 1 merit I sent. Thanks
|
|
|
|
|