Die_empty
|
|
July 26, 2022, 03:32:46 AM |
|
E be like say you no follow up with the recent developments for security mataz for we country in the last 3 days, abi you no watch the video clips were bandits release and them det flog and maltreat the Abuja-Kaduna rail victim and how the terrorist threatened to kidnap President Muhammadu Buhari and El-Rufai the kaduna state governor. The kind tension were dey 9ja now no get part 2 and there is nothing like peace at all, we need to dey worry for the country and in 2023 waiten go be the faith of the country. This old men done scatter this country and some of them think say they don be God 4 9ja we're them dey do as them want and play the politics as e please them.
No bi say I bi bad belle oh, but I for like make them kidnap Buhari and El Rufai. For how many month now wey that kidnap happen, dem go tell me say them no know where does terrorist dey? People dey pay ransom and them release dem, who dey collect the ransom and for where dem dey drop am? Atleast if dem catch Buhari, Osibanjo go takeover and we go see wetin him go fit do until our oga come out from the kidnapper's den. Atleast if dem flog am the way dem they flog those innocent Nigerians, him brain go set well.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1638
Merit: 1156
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 26, 2022, 03:50:55 PM |
|
My pipo how una see this suggestions, make una put mouth make we see how the matta go be. Thank you.
Shey now we dun close am everybody dun calm down, ok channel that energy to more important things like real life matters or our local board activeness. When you dey talk of things you achieve avoid making it seems like you're on the forum just because it pays as you might pay for that with getting blacklisted/ignored. No be lie, every where quiet and na so everybody take rest qua. I no go lie you, thebkind peace way I dey enjoy like this eh, e been dey unimaginable when that group been dey in existence. Any which way, person way feel say e wan create group like the one way just close so, abeg make e try no add me. If e dey necessary say you wan put sme kind person, try dey ask the person first if e go like join. This one way we experiment so, e no work at all. E reach for her to cry with joy, e nor easy, na only she know the amount of work wey she dun put in before she fit reach this level and attain this success. E get person wey been dey talk say na just small seconds she use pass am so e nor too dey significant for am, say if to say she break am by lika a minute nai e go know say she try, lol... Small seconds keh... na that small seconds she don use push person to history o, con carve her own history for herself. Some people dey talk o, e say na small seconds. Make e go run am na, as e feel say na minute dey determine significance. Omo the babe do well Jarey. E make herself and her country proud by this success. I celebrate her heroism.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Online
Activity: 1092
Merit: 1372
|
|
July 26, 2022, 03:56:57 PM |
|
APC 2023 Presidential Race no go be small matter. APC get about 23 aspirant wey d come out under the part.
The whole North get about 4 aspirants (With 1,257 delegates) The whole South come get about 19 aspirants (With 1,068 delegates) NW- 2 aspirants NC- 1 aspirant NE- 1 aspirants SE- 8 aspirants SW- 7 aspirants SS- 4 aspirants
APC cabals wan style remove Tinubu and Rochas Okorocha from the presidential race of the party. The screening committee d accuse Tinubu age and certificate forgery and having a drug case with the UK. Efcc d accuse Rochas of 5 billion fraud. He bailout is 1.5billion naira. All this their katakata na to remove the strong two founders of the party cos they stand a better chance of winning the APC presidential primary race. Make we see how dia own matter go be. PDP don display their dollars bills for buying delegates
Tinubu is on life support. He almost collapse after the Osun State election. Tinubu's VP is very vibrate while He, the presidential candidate is sick so the plan is to channel the president back to if Tinubu could meet to the end. Obasenjo did to them so they are here to avenge for it. Yoruba people should be wise up.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2226
Merit: 1322
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 26, 2022, 07:04:22 PM |
|
No bi say I bi bad belle oh, but I for like make them kidnap Buhari and El Rufai. For how many month now wey that kidnap happen, dem go tell me say them no know where does terrorist dey? People dey pay ransom and them release dem, who dey collect the ransom and for where dem dey drop am? Atleast if dem catch Buhari, Osibanjo go takeover and we go see wetin him go fit do until our oga come out from the kidnapper's den. Atleast if dem flog am the way dem they flog those innocent Nigerians, him brain go set well.
The matter weak me oh, indeed "there was a country", kidnapping now don become "lucrative" business for Nigeria, them go just kidnap person begin request for ransom, if you pay, them release you, honestly the matter don reach make every Nigerian begin mourn for this country. Since them abduct those people for that Abuja-Kaduna train, na so them they release people wey comply to their demands, the government never do anything about am, and those men they this country oh. How is it possible say them hold those people captive for this same Nigeria, yet our security operatives never fit do anything, no progress or effort directed towards their release, it is disheartening, APC don really do us something.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 26, 2022, 09:46:50 PM |
|
E be like say you no follow up with the recent developments for security mataz for we country in the last 3 days, abi you no watch the video clips were bandits release and them det flog and maltreat the Abuja-Kaduna rail victim and how the terrorist threatened to kidnap President Muhammadu Buhari and El-Rufai the kaduna state governor. The kind tension were dey 9ja now no get part 2 and there is nothing like peace at all, we need to dey worry for the country and in 2023 waiten go be the faith of the country. This old men done scatter this country and some of them think say they don be God 4 9ja we're them dey do as them want and play the politics as e please them.
No bi say I bi bad belle oh, but I for like make them kidnap Buhari and El Rufai. For how many month now wey that kidnap happen, dem go tell me say them no know where does terrorist dey? People dey pay ransom and them release dem, who dey collect the ransom and for where dem dey drop am? Atleast if dem catch Buhari, Osibanjo go takeover and we go see wetin him go fit do until our oga come out from the kidnapper's den. Atleast if dem flog am the way dem they flog those innocent Nigerians, him brain go set well. Wait first oo... Last night I dey think am say if dem kidnap buhari, how much ransom dem go dey ask for self. I com dey think say dem fit go call 100 billion oo. But com to think well oo, something don dey happen for the country oo, the bandits mean business oo, them still carry out the threat and attack some guards wey dey attached to buhari, make God help him people. This country fit become the name of one Chinua Achebe book wey we know already wey country dey inside the name.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2464
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
July 27, 2022, 03:53:47 AM |
|
Discussion: Binance adds 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer platformLink: https://nairametrics.com/2022/07/26/binance-adds-12-nigerian-banks-to-its-peer-to-peer-platformBinance, the world’s largest cryptocurrency by volume of transactions, just announced that it added 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer (P2P) platform in a bid to reduce the possibility of disruptions during the process of P2P transactions.
Binance added 21 banks across the African continent; however, 12 or 57% of those banks are Nigerian banks which include: Access Bank, Ecobank, Fidelity Bank, First Bank of Nigeria, FCMB, GTBank, Keystone Bank, Stanbic Bank, Standard Chartered Bank, Sterling Bank, Zenith Bank, Union Bank of Nigeria. I understand say many people here dey use binance exchange for their trading and cashing out to Naira through P2P, una dun see this update and if yes how the P2P trading dey for that platform and how this new update go help. Anybody dun get any issue using the platform and any cons for binance P2P exchange side wey you dun experience to advise or discourage anybody form using the exchange?.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
July 27, 2022, 07:59:00 AM |
|
I don't know how this may sound to some of us here, but politics aside. Let's talk about team motivation which to a great extent, Wike's $12,000 gift and free trips to Madrid to River United players for coming top in the just concluded league will go a long way to keep the players motivated high-spirited for future competition.
This thing weh Wike do na correct thing eventhough me self no too like him as a person because of his tout pattern of governance. But the way he treated those players na something to applaud. Unlike Heartland FC weh the government of Imo state deh owe months of salaries to the point the management caused the Naze millionaires to enter relegation. Wike try for that one. The highest goal scorer for the season weh be from Rivers FC and come be former Heartland player talk say the cash long, no be for here. Just do your calculation na with this our everyday falling naira you self go gree.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
July 27, 2022, 09:43:35 AM |
|
Discussion: Binance adds 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer platformLink: https://nairametrics.com/2022/07/26/binance-adds-12-nigerian-banks-to-its-peer-to-peer-platformBinance, the world’s largest cryptocurrency by volume of transactions, just announced that it added 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer (P2P) platform in a bid to reduce the possibility of disruptions during the process of P2P transactions.
Binance added 21 banks across the African continent; however, 12 or 57% of those banks are Nigerian banks which include: Access Bank, Ecobank, Fidelity Bank, First Bank of Nigeria, FCMB, GTBank, Keystone Bank, Stanbic Bank, Standard Chartered Bank, Sterling Bank, Zenith Bank, Union Bank of Nigeria. I understand say many people here dey use binance exchange for their trading and cashing out to Naira through P2P, una dun see this update and if yes how the P2P trading dey for that platform and how this new update go help. Anybody dun get any issue using the platform and any cons for binance P2P exchange side wey you dun experience to advise or discourage anybody form using the exchange?. Recently I come dey use binance and ever since then I never experience any kind wahala for the platform, and this one were binance announced this bank things so as we all know the kind behavior were banks get for cryptocurrency and how Central bank been dey use some of those banks to track crypto owners 4 we country, I for like see other banks were get more crypto friendly and flexible service charges e.g Kuda micro finance bank for the list. Make I no lie I no fit use any of those banks for p2p transaction on binance because of there charges. But in totality I see say an good development atlist commercial banks for Nigeria done dey open eye sake of say large portion of their revenue dey come from constant transactions which traders on binance and other p2p exchange come highest, so the banks just want encourage usage of they bank for trading. But this thing make more sense if banks go lower or cancelled transaction fees like waiten kids bank dey do so.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
July 27, 2022, 10:04:01 AM |
|
My pipo how una see this suggestions, make una put mouth make we see how the matta go be. Thank you.
If you want update for those things you talk una fit create group for una self or use other method wey others dun suggest. That group no be for that kind update we been create am for. The purpose of the group wasn't actualize and instead of to leave am to they create nuisance and attacks within ourselves e better I close am. Technically una no need me or my approval for anything, we dey a decentralized community as such everyone fit do within dey alright for am. We fit get as many groups as possible if na group be the problem, must not be official. Shey now we dun close am everybody dun calm down, ok channel that energy to more important things like real life matters or our local board activeness. When you dey talk of things you achieve avoid making it seems like you're on the forum just because it pays as you might pay for that with getting blacklisted/ignored. Thank you boss, no issues though I bin think say something like that go beta buh as I don see many why you close am then no need to dey gri-die for the mata. Like this I off my hands maybe I go use as my broda tok @Charles-tim take follow up for any info or update wey go come out. We move 👍! Discussion: Binance adds 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer platformLink: https://nairametrics.com/2022/07/26/binance-adds-12-nigerian-banks-to-its-peer-to-peer-platformBinance, the world’s largest cryptocurrency by volume of transactions, just announced that it added 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer (P2P) platform in a bid to reduce the possibility of disruptions during the process of P2P transactions.
Binance added 21 banks across the African continent; however, 12 or 57% of those banks are Nigerian banks which include: Access Bank, Ecobank, Fidelity Bank, First Bank of Nigeria, FCMB, GTBank, Keystone Bank, Stanbic Bank, Standard Chartered Bank, Sterling Bank, Zenith Bank, Union Bank of Nigeria. I understand say many people here dey use binance exchange for their trading and cashing out to Naira through P2P, una dun see this update and if yes how the P2P trading dey for that platform and how this new update go help. Anybody dun get any issue using the platform and any cons for binance P2P exchange side wey you dun experience to advise or discourage anybody form using the exchange?. Like this me like the p2p we dey use, no much monitoring from government and since the introduction of p2p I never experienced any issues or delay in transaction or something dissimilar. This one them don go bring this leg na for government to kukuma finished us be that o, e be like say things no pure for them maybe who knows. This is to show that binance have negotiated with governments or our government has approved us to associate our local bank account with cryptocurrency transactions. For me I love p2p.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1582
Merit: 1855
Stake Sherrif 🌠
|
|
July 27, 2022, 10:40:33 AM |
|
Tinubu is on life support. He almost collapse after the Osun State election. Tinubu's VP is very vibrate while He, the presidential candidate is sick so the plan is to channel the president back to if Tinubu could meet to the end. Obasenjo did to them so they are here to avenge for it. Yoruba people should be wise up.
You should always provide source to your claim I'm not saying it false, at least some.of us go like read the full News, you know plenty of propaganda full now and we don't know what else to believe. Next election no go easy, make una prepare international passports and start leaning multiple International languages now. Apps full for google play store wey go help. In case the country turn anyway you guys can japa I dey learn German and Italiano current, na those two places mind to cross. I hope the BB9ja is not distracting anything at home though especially OB campaign.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 826
Merit: 30
|
|
July 27, 2022, 10:51:43 AM |
|
You should always provide source to your claim I'm not saying it false, at least some.of us go like read the full News, you know plenty of propaganda full now and we don't know what else to believe. Next election no go easy, make una prepare international passports and start leaning multiple International languages now. Apps full for google play store wey go help. In case the country turn anyway you guys can japa I dey learn German and Italiano current, na those two places mind to cross. I hope the BB9ja is not distracting anything at home though especially OB campaign. 😂😂😂 Boss you no get joy. But come to think of it shey na person wey get money dey japa nah. Learning new language is not really necessary for now since you can survive with English almost everywhere. I believe we go soon understand the language once we reach that place and spend little time with them. I for like say make you prepare way for me make I come join you for where you dey boss 🙌 Nigeria youth Don wise now, we dey use one mind watch BBN and the other mind for 2023. Is either we make the country better or we burn down the country make everybody start afresh 😂
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
July 27, 2022, 11:29:04 AM |
|
Discussion: Binance adds 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer platformLink: https://nairametrics.com/2022/07/26/binance-adds-12-nigerian-banks-to-its-peer-to-peer-platformBinance, the world’s largest cryptocurrency by volume of transactions, just announced that it added 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer (P2P) platform in a bid to reduce the possibility of disruptions during the process of P2P transactions.
Binance added 21 banks across the African continent; however, 12 or 57% of those banks are Nigerian banks which include: Access Bank, Ecobank, Fidelity Bank, First Bank of Nigeria, FCMB, GTBank, Keystone Bank, Stanbic Bank, Standard Chartered Bank, Sterling Bank, Zenith Bank, Union Bank of Nigeria. I understand say many people here dey use binance exchange for their trading and cashing out to Naira through P2P, una dun see this update and if yes how the P2P trading dey for that platform and how this new update go help. Anybody dun get any issue using the platform and any cons for binance P2P exchange side wey you dun experience to advise or discourage anybody form using the exchange?. I see say Binance they try everything possible to become versatile for the whole world. Now wey people interest for cryptocurrency they increase Telegram scams in the name of exchanging crypto to Naira go soon end completely if many of us now about binance exchange because their rate self good. For them to add more banks maybe them feel say some people wey they use these banks too they interested. Binance p2p is the best one wey i don see so far, i know say many exchanges they wey they try too but for now, na only Binance i they use. I they wait for small opportunity to try BrainbossXchange Service {BTC/NGN Altcoins/BTC/Stablecoins} <Rate changed> a trial too very soon because i see many good recomendations about it. Make we self they appreciate wetin we get because i know say na small small every body they start.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
cytpoway121
Member
Offline
Activity: 1540
Merit: 68
|
|
July 27, 2022, 12:09:37 PM |
|
Discussion: Binance adds 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer platformLink: https://nairametrics.com/2022/07/26/binance-adds-12-nigerian-banks-to-its-peer-to-peer-platformBinance, the world’s largest cryptocurrency by volume of transactions, just announced that it added 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer (P2P) platform in a bid to reduce the possibility of disruptions during the process of P2P transactions.
Binance added 21 banks across the African continent; however, 12 or 57% of those banks are Nigerian banks which include: Access Bank, Ecobank, Fidelity Bank, First Bank of Nigeria, FCMB, GTBank, Keystone Bank, Stanbic Bank, Standard Chartered Bank, Sterling Bank, Zenith Bank, Union Bank of Nigeria. I understand say many people here dey use binance exchange for their trading and cashing out to Naira through P2P, una dun see this update and if yes how the P2P trading dey for that platform and how this new update go help. Anybody dun get any issue using the platform and any cons for binance P2P exchange side wey you dun experience to advise or discourage anybody form using the exchange?. My friends de call am bias, but i get certain accounts weh ah sabi for binance p2p weh before meffy start hin wahala, so ah no de get problem for that platform at all. if my fav merchant been no de, na to sell order give vendors with 3000+ transactions and 98% max. Yet, ah don see 2 scammers before weh want make i release tooken weh ah never see alert hehe. My modus operandi na to receive alert, send all to another account, then release tokens. i de protect my peanuts with all my strenght
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 27, 2022, 02:33:53 PM |
|
Discussion: Binance adds 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer platformLink: https://nairametrics.com/2022/07/26/binance-adds-12-nigerian-banks-to-its-peer-to-peer-platformBinance, the world’s largest cryptocurrency by volume of transactions, just announced that it added 12 Nigerian banks to its Peer-to-Peer (P2P) platform in a bid to reduce the possibility of disruptions during the process of P2P transactions.
Binance added 21 banks across the African continent; however, 12 or 57% of those banks are Nigerian banks which include: Access Bank, Ecobank, Fidelity Bank, First Bank of Nigeria, FCMB, GTBank, Keystone Bank, Stanbic Bank, Standard Chartered Bank, Sterling Bank, Zenith Bank, Union Bank of Nigeria. I understand say many people here dey use binance exchange for their trading and cashing out to Naira through P2P, una dun see this update and if yes how the P2P trading dey for that platform and how this new update go help. Anybody dun get any issue using the platform and any cons for binance P2P exchange side wey you dun experience to advise or discourage anybody form using the exchange?. Recently I come dey use binance and ever since then I never experience any kind wahala for the platform, and this one were binance announced this bank things so as we all know the kind behavior were banks get for cryptocurrency and how Central bank been dey use some of those banks to track crypto owners 4 we country, I for like see other banks were get more crypto friendly and flexible service charges e.g Kuda micro finance bank for the list. Make I no lie I no fit use any of those banks for p2p transaction on binance because of there charges. But in totality I see say an good development atlist commercial banks for Nigeria done dey open eye sake of say large portion of their revenue dey come from constant transactions which traders on binance and other p2p exchange come highest, so the banks just want encourage usage of they bank for trading. But this thing make more sense if banks go lower or cancelled transaction fees like waiten kids bank dey do so. The P2P trading wey I hear say binance open go help Nigerian banks the more in their cash flow transactions and even for naija here banks make more money from transactions wey people dey do as them dey comot fees sharp sharp. Now wey be say P2P trading don com for binance, na more cash for the banks but I hope our government no go still begin choke eyes enter dere say na crypto men dey trade and convert to Naira. The government no sabi how much money dey enter the economy through cryptocurrency.
|
|
|
|
RockBell
|
|
July 27, 2022, 05:01:35 PM |
|
APC 2023 Presidential Race no go be small matter. APC get about 23 aspirant wey d come out under the part.
The whole North get about 4 aspirants (With 1,257 delegates) The whole South come get about 19 aspirants (With 1,068 delegates) NW- 2 aspirants NC- 1 aspirant NE- 1 aspirants SE- 8 aspirants SW- 7 aspirants SS- 4 aspirants
APC cabals wan style remove Tinubu and Rochas Okorocha from the presidential race of the party. The screening committee d accuse Tinubu age and certificate forgery and having a drug case with the UK. Efcc d accuse Rochas of 5 billion fraud. He bailout is 1.5billion naira. All this their katakata na to remove the strong two founders of the party cos they stand a better chance of winning the APC presidential primary race. Make we see how dia own matter go be. PDP don display their dollars bills for buying delegates
Tinubu is on life support. He almost collapse after the Osun State election. Tinubu's VP is very vibrate while He, the presidential candidate is sick so the plan is to channel the president back to if Tinubu could meet to the end. Obasenjo did to them so they are here to avenge for it. Yoruba people should be wise up. Very funny tinubu said said is 69 while is daughter be 61 abeg when tinubu start born bikin to me that dude na scammer still hire fake bishops imagine this dude fit do all this things waiting him get to offer this country e no go easy for them because everybody done tire for this there APC even buhari done tire there favorite quote from top to bottom , I think naija they the age of reformation he go soon clear in God we trust.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1582
Merit: 1855
Stake Sherrif 🌠
|
|
July 27, 2022, 05:39:32 PM |
|
You should always provide source to your claim I'm not saying it false, at least some.of us go like read the full News, you know plenty of propaganda full now and we don't know what else to believe. Next election no go easy, make una prepare international passports and start leaning multiple International languages now. Apps full for google play store wey go help. In case the country turn anyway you guys can japa I dey learn German and Italiano current, na those two places mind to cross. I hope the BB9ja is not distracting anything at home though especially OB campaign. 😂😂😂 Boss you no get joy. But come to think of it shey na person wey get money dey japa nah. Learning new language is not really necessary for now since you can survive with English almost everywhere. I believe we go soon understand the language once we reach that place and spend little time with them. I for like say make you prepare way for me make I come join you for where you dey boss 🙌 Nigeria youth Don wise now, we dey use one mind watch BBN and the other mind for 2023. Is either we make the country better or we burn down the country make everybody start afresh 😂 Learning multiple languages is very important, it gives you an advantage during Visa application, you do not have to master and be fluent, just learn the basics, learn one language from Asia, and maybe two from Europe, Indonesia and Japanese are not difficult to learn if you really want to learn but both are very important, then you mix am with French and Russia, with all of this you can travel and feel safe. I dey Asia, come and join me... if una burn the country where we go call home. Abeg ooo.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 826
Merit: 30
|
|
July 27, 2022, 06:01:19 PM |
|
Learning multiple languages is very important, it gives you an advantage during Visa application, you do not have to master and be fluent, just learn the basics, learn one language from Asia, and maybe two from Europe, Indonesia and Japanese are not difficult to learn if you really want to learn but both are very important, then you mix am with French and Russia, with all of this you can travel and feel safe. I dey Asia, come and join me... if una burn the country where we go call home. Abeg ooo. OK but I don't think using Google app could help fast in learning the languages, one needs a perfect tutor and of course a practicing partner for quick adaptation. See na the place wey you dey be your home 😂 nothing like home wey our grand parents made us to believe. Na when you want me to join you? Everything on top your head ooo 😂 my feeding and accommodation
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2226
Merit: 1322
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 27, 2022, 07:27:18 PM Last edit: July 27, 2022, 07:38:48 PM by Coyster |
|
<...>
Boss oh, i don click the link wey you bin drop to the news, but i no fit find am, them they yarn say 'page not found', you dy experience the same issue from your own end? I dy wonder this one wey them don take down the news, na legit info wey im be? I they curious to know, because i they aware say our government don ban our banks make them no they process crypto transactions again, i come they wonder how Binance take add these 12 banks, how the thing go take work. I go appreciate am if you fit clarify me on wetin i they think so.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
July 27, 2022, 08:02:53 PM |
|
My eyes just capture something i say make i share here maybe you fit don hear am before sha but abeg i wan ask if Elon Musk na really Human? building a hotel in Mars Set to Launched by 2025 but not certain. Na this kind things i like to dey hear to keep man alive no be everytime country whahala, loot here, loot there ect, man ear don full for bad news . Source link: https://edition.cnn.com/travel/article/space-hotel-orbital-assembly-scn/index.htmlAbeg if this post don come here before our no. 1 fit delete am.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
|
July 27, 2022, 08:08:08 PM |
|
E don stay like 3days I never show face for the forum or for this our thread. I see say pages don waka enter 2 and some topics like out Amason wey make us proud for international level don dey discuss. Correct one my people. CryptopreneurBrainboss carry important matter enter about Binance and listing Nigerian banks for p2p.
Before we go talk whether we like the company or not, where Nigerian law about banks not involving in cryptocurrency come go? This country dey surprise me everyday shaa.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|