Gozie51
|
|
July 06, 2022, 10:12:58 PM |
|
But the alert thing start from whether we dey expect money at that time. Me I just want waka enter a particular example with Yahoo guys for street and the way dem dey scam people too. With the thin wey I talk before, if you no expect money, then you no get any business waiting or receiving alert, na our greed dey cause this. Person wey dey greedy fall for yahoo guy hand go collect because of that greed to enjoy wetin him no work for. Na wetin me I see for the matter. Make we reduce that greed for our body, den we no go dey fall for fake alert.
|
|
|
|
Mr.right85
|
How to always identifying fake alert by scammers
3. Some people if they just receive alert they no go check their balance for the message wey them receive, if you receive alert and your balance no show for under na fake alert make you no allow the person go.
5. If you dey where network dey and you get mobile app try confirm the money for your account. I believe say dis post go help, with the way things hard now e no go make sense make we come they lose money to scammers again.
The fake alert dey work for only sms if you get mobile bank app you no get that problem. You only need to just check your app if the money dey. Sometimes them fit flash you the money for your app after some time the system go refresh to normal, the best na to check your transaction history for mobile app if the transaction no dey show there na means na scammers you dey deal with. Quietly call boys way go hold them down before police come I like dat ur last statement @SatoPrincess, way say mak d persn jst quietly cal boys to pin d guy down. Na d best tin o, mak e go pay dat moni way e no get 4 station. D way dis pple don too do eh, e don too much 4 dem. Dem no dey pity persn 4 dis kontri way b say, na Al of us dey suffer 2geda. Dem go con dey do lik say, persn way dey try hustle 4 strt own beta pass dere own. I jst pity pple way no dey tech smart. Fake alert na old news shah nd na 2 ways wey me I knw say, e dey sure 4 me 2 use dey confirm. Na em I don quote 4 up so. To check if d moni persn send add 2 my balance or 2 use my mobile app track am 2 increase my balance nd 2 check d transaction if e cari reference ID. We nid open eye 4 dis we kontri, mak anode persn no con chop 4 ur suffer.
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1512
Merit: 1117
Top-tier crypto casino and sportsbook
|
|
July 06, 2022, 11:01:05 PM Merited by Mr.right85 (2) |
|
Please the Most Important segment is here. Verify the status of your Permanent voters card.
I advise everyone to take this seriously especially those who fall into my category, the category of those that formerly registered during the last general election but due to one reason or the other were unable to pick it up. I was beginning to wonder if I was going to start the whole process anew since the old one may be hard to find and it was discouraging, but with this very helpful information I have been able to check for the status of my PVC and I just found out that it is still in their portal. Very Nice! YOU SEE HOW BOKOHARAM BREAK PRISON WEY DEY FOR ABUJA O, CAPITAL, CARRY THEIR MEMBERS RUN. Bandits get mind confront presidential convoy. I no lie you, nothing come out for Nigeria.
My biggest joy na say this thing nor sup for East, dem for talk say na IPOB... shey these bandits na the same people wey dem dey pet since, the insecurity wey dey Nigeria dun dey obvious to them say even they themselves nor dey safe.
|
BETFURY ..... | ██████▄██▄███████████▄█▄ █████▄██████▄████▄▄▄█████ ██████████████████████████ ████▐█████████████████████ ███████████▀▀█▄▄▄▄█████████ ██▄███████▄▀███▀█▀▀█▄▄█▄█▄██ █▀██████████▄█████▄▄█████▀███ ██████████▄████▀██▄▀▀█▀█████▄ ███████████████▐█▄█▀▄███▀█▀██▄ ███████▄▄▄███▌▌██▄▀█▀█████████▄ ▀▀▀███████████▌██▀▀▀▀▀█▄▄▄████▀ ███████▀▀██████▄▄██▄▄▄█▄███▀▀ ████████████▀▀▀██████████▀
| ..... Leading iGaming Platform ..... |
UP TO 60% A P R B T C S T A K I N G | |
8,000+ GAMES |
HIGH ODDS SPORTSBOOK | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ |
[/
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
July 06, 2022, 11:34:18 PM |
|
My appreciation to my people i don turn Full Member
First of all i de greet all of una wey gather they this wunderful Nija thread, as this forum don already turn us into brothers. I wan use this medium inform una say I don turn Full member of Bitcointalk forum. I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide. This my appreciation no go complete if I no mention names of some bosses like @CryptopreneurBrainboss, @Mpamaegbu, @igehhh, @Charles-Tim, @cookdata, @SatoPrincess and all other senior men them, because I no fit mention all, but una they support the forum and una they try to keep and unite us here by supporting us, given us advice and guide on how we go tek succeed for dis forum. I thank all of una for everything. I they very happy today so my brothers and sisters make una celebrate with me
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2912
Merit: 1236
Once a man, twice a child!
|
|
July 07, 2022, 05:30:53 AM |
|
5. If you dey where network dey and you get mobile app try confirm the money for your account.
Na dis wan be d surest way. Once anybodi yarn you sey dem don send you cash and you dey expect cash, only confirm from your bank first b4 acknowledgin receipt. But if you nor dey expect any cash, ignore d talk. My appreciation to my people i don turn Full Member
My guy, na so e dey be. I understand dat feeling. Eventually you sef go reach dis top wey we dey. Dat wan na sure banker. Just continue to dey improve on wetin you get. Nor write to please anyone and you go see how d merit go dey come small small.
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
July 07, 2022, 10:26:30 AM |
|
How to always identifying fake alert by scammers
See eh, d best way to identify fake alert by scammers na simply patience and vigilance. Nor too dey in a hurry wen e come to moni matter. Because the way these guy dey work na through distraction. Na psychology. Dem fit feed on your impatience. So always dey patient. I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide.
Dem talk say when water dey for ground if fish nor dey inside, ogoro must dey. If Ogoro nor dey kpukpuyeke go dance put. Nor be only one day wey water wey ontop tree dey turn palmy. Wetin I dey try talk be say I dey I dey happy and I celebrate with you e nor easy. You don unlock new challenge. Doh.
|
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 826
Merit: 30
|
|
July 07, 2022, 10:45:53 AM |
|
My appreciation to my people i don turn Full Member
First of all i de greet all of una wey gather they this wunderful Nija thread, as this forum don already turn us into brothers. I wan use this medium inform una say I don turn Full member of Bitcointalk forum. I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide. This my appreciation no go complete if I no mention names of some bosses like @CryptopreneurBrainboss, @Mpamaegbu, @igehhh, @Charles-Tim, @cookdata, @SatoPrincess and all other senior men them, because I no fit mention all, but una they support the forum and una they try to keep and unite us here by supporting us, given us advice and guide on how we go tek succeed for dis forum. I thank all of una for everything. I they very happy today so my brothers and sisters make una celebrate with me
Congratulations! Keep up the good work as our elders say hard work dey pay... Na the result of hard work be this. I dey always happy whenever I open this thread seeing my brothers with a big win in this forum. Make we continue dey prove ourselves say we be giants for Africa. As una dey go forward, we follow una for back. Congrats once again brother. Together we win!
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 07, 2022, 05:22:23 PM |
|
YOU SEE HOW BOKOHARAM BREAK PRISON WEY DEY FOR ABUJA O, CAPITAL, CARRY THEIR MEMBERS RUN. Bandits get mind confront presidential convoy. I no lie you, nothing come out for Nigeria.
My biggest joy na say this thing nor sup for East, dem for talk say na IPOB... shey these bandits na the same people wey dem dey pet since, the insecurity wey dey Nigeria dun dey obvious to them say even they themselves nor dey safe. The matter no gree person talk. Nothing really come out for this naija. Despite say DSS being give information say attacks dey com, yet security outfit no fit stop them chai. Even now , US don dey give another info say Abuja go get some more attacks despite the convoy of president and prison break, more go still happen for our face. President dey visit dey express dissatisfaction, I wonder who be the president and who dey rule this country. Tori self com dey talk say 24hours before the attack for the prison say dem comot some military personnel wey dey guide the prison.. Big problem dey this country no be small. The matter heavy for mouth. Anyway, I congratulate you my brother as you don enta full member. Keep an up bro @ Hyphen(-)
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1764
Merit: 5253
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
July 07, 2022, 08:54:18 PM |
|
@Hyphen(-)
Happy to see you ranked up to full memeber, good quality posts make you have the quality to achieve that. Congrats, Hyphen(-)!
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
|
July 07, 2022, 09:28:42 PM |
|
YOU SEE HOW BOKOHARAM BREAK PRISON WEY DEY FOR ABUJA O, CAPITAL, CARRY THEIR MEMBERS RUN. Bandits get mind confront presidential convoy. I no lie you, nothing come out for Nigeria.
My biggest joy na say this thing nor sup for East, dem for talk say na IPOB... shey these bandits na the same people wey dem dey pet since, the insecurity wey dey Nigeria dun dey obvious to them say even they themselves nor dey safe. The matter no gree person talk. Nothing really come out for this naija. Despite say DSS being give information say attacks dey com, yet security outfit no fit stop them chai. Even now , US don dey give another info say Abuja go get some more attacks despite the convoy of president and prison break, more go still happen for our face. President dey visit dey express dissatisfaction, I wonder who be the president and who dey rule this country. Tori self com dey talk say 24hours before the attack for the prison say dem comot some military personnel wey dey guide the prison.. Big problem dey this country no be small. The matter heavy for mouth. Anyway, I congratulate you my brother as you don enta full member. Keep an up bro @ Hyphen(-) The matter don over cast, I was thinking that things go get better but I give up last year wey my brother return from Borno state under JTF, him yarn me how Bokoharam things take be. Then I understood Boko is an oil well of Nigerian Generals and few Northern elites. No e don clear say terrorism no get region and religion. This evening, news don show how Turkey carry de-list Naija for visa stuffs. Make we try get PVC go save our future. Make Norther and Funali rest small make other people try their best o
Hyphen(-), congratulations for your full member rank.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Adbitco
|
|
July 08, 2022, 10:58:37 AM |
|
My appreciation to my people i don turn Full Member
First of all i de greet all of una wey gather they this wunderful Nija thread, as this forum don already turn us into brothers. I wan use this medium inform una say I don turn Full member of Bitcointalk forum. I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide. This my appreciation no go complete if I no mention names of some bosses like @CryptopreneurBrainboss, @Mpamaegbu, @igehhh, @Charles-Tim, @cookdata, @SatoPrincess and all other senior men them, because I no fit mention all, but una they support the forum and una they try to keep and unite us here by supporting us, given us advice and guide on how we go tek succeed for dis forum. I thank all of una for everything. I they very happy today so my brothers and sisters make una celebrate with me
Congratulobia my broda As you take walker enta Full member na so Oluwa go take carry you enta Sir. Member and above. I pray specifically for protection, increment for everything you dey do. Abeg las las no still lose guard for the industry as here dem no wan carry eyes see say 9ja pesin F for here because no mercy so just carry am small small dey go, the rank no say sometin no fit do any pesin here but make we apply IQ say pipo dey watch us like this. Again congratulation bro.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2240
Merit: 1322
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 08, 2022, 12:53:01 PM |
|
My appreciation to my people i don turn Full Member
You don do well, no be small thing you achieve so, and me i believe say no be for full member e go end, because i don check your posts, and na quality posts you they make for forum, so you go still dy advance for rank, so long as you continue to they make quality posts as you they do now, and even better, because as time they go, na so knowledge go they increase. Well done bro, keep it up!
|
|
|
|
Lorokan
Member
Offline
Activity: 421
Merit: 47
|
|
July 08, 2022, 08:43:01 PM |
|
Please the Most Important segment is here. Verify the status of your Permanent voters card. Click on voters.inecnigeria.org1.) State 2.) Name 3.) Date of BirthOr you enter your Voters Identification Number (VIN). It will show you this if your voters card is valid - If your details are not in the database please go and register for a new Permanent Voters Card This one na very good information weh you publish for us here, not only will these help new people to register their voters card, e go help existing citizens to verify if their voters registration still exists on the electoral boad body. I don send the details to my group for whatsapp, and ah don see few people weh go plan re register as their data no de inec portal again 2023 na year to save ourselves and country
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
July 08, 2022, 09:14:22 PM |
|
Now wey Obi don Pick Yusuf some of we naija people dey yarn say Yusuf nor get political weight. Some even talk say for him ward for Zaria wey him come from say na Atiku to win because say the man not sabi grassroot politics. Personally sha I agree with them small. Him get plenty work to do. I also hear say him elder broda na of the big ogas dem for politics. I nor know if that one go follow make am win sha but my hope be say this one na the time to get am right. Naija never see any kind political awakening before.
Abeg if you dey Abuja, I dey invite you for this Blockchain Developers Summit. Over 13 world class industry experts dey ready to share “never-before” shared insights on Blockchain systems! I nor want talk too much becasue I know say una know d koko Abeg register here http://training.domineum.ioIf you dey Abuja. Make we meet up for the event. I dey fully involved. Una Doh.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
July 09, 2022, 07:36:54 AM |
|
Now wey Obi don Pick Yusuf some of we naija people dey yarn say Yusuf nor get political weight. Some even talk say for him ward for Zaria wey him come from say na Atiku to win because say the man not sabi grassroot politics.
No mind people weh deh talk like that abeg. Before now nobody give Peter Obi a second thought as a contender under Atiku for the last election. But today wetin deh happen no shock you? Peter Obi don become their worse nightmare. If PO no get structure and Yusuf no get, them no supposed deh talk about them at all na but for them to deh talk about them mean say e get hard thing weh those names deh do PDP and APC na. Make I congratulate Igehhh ahead of time. Our bros go enter Legendary soon but na activity go tie am down. All the same congrats o.
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
July 09, 2022, 03:00:02 PM |
|
Now wey Obi don Pick Yusuf some of we naija people dey yarn say Yusuf nor get political weight. Some even talk say for him ward for Zaria wey him come from say na Atiku to win because say the man not sabi grassroot politics. Personally sha I agree with them small. Him get plenty work to do. I also hear say him elder broda na of the big ogas dem for politics. I nor know if that one go follow make am win sha but my hope be say this one na the time to get am right. Naija never see any kind political awakening before.
Make dem live all dis tin way dem dey talk for mouth. I knw say, e dey shock dem on how tins dey go nd d awakening way don dey amongst youths nd evn some of dem way don already dey 4 d politics b4 now. B4, no bodi bin dey really put eye via say, na chop ur own I chop my own or later I go enta seat nd chop my own. D sharing way dem bin dey do don tire dem nd d pain way dey commot via inflation dey mak all d sharing turn rubbish. So now way dem don see persn way ready to do reform, na to join hand support am mak d kontri 4 beta 4 evri bodi. Nw way d pple ready 4 change, mak INEC try help matters bcus, na dere hand e dey las las go mak dis kontri 4 beta.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
July 09, 2022, 03:23:11 PM |
|
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR MAY AND JUNE. After I made a post promising to be updating our monthly activity here, two months past and I haven't updated again. This is because; myself being the OP is the most contribtor in the past two months. So, I cannot send 2 merits to myself. Later I understood that it's not all about the merits but to track our activity here and motivate one another. Again, I come discover say our padi man igehhh dey run this kind update for local board, so na him thread I go use dey update us here. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.msg57824603#msg57824603Top 15 active users May 20221. uchegod-21 [22] 2. Maestro75 [21] 3. BIT-BENDER [11] 4. Proro [11] 5. Marykeller [10] 6. Coyster [9] 7. Anguwa [7] 8. Pokapoka124 [7] 9. Rruchi man [7] 10. Agbe [6] 11. igehhh [6] 12. Charles-Tim [5] 13. CryptocurencyKing [5] 14. Davidvictorson [5] 15. Hyphen(-) [5] Comments/Observations- Uchegod-21 dey for top for the month of May, with one post higher than our previous winner Maestro75. Uchegod-21 don dey consistent for here since wey him appear for this thread, him dey try.
- Maestro75 dey for 1st runner up and him na our winner for April. Only two posts for make him pass Uchegod-21 but he was tired that day...lolx.
- Plenty senior men name appear this time around, among all na BIT-BENDER lead them, other senior men like Coyster, Pokapoka124, Rruchi man, igehhh and Charles-Tim follow put body well well for May. Una try wella
- New faces show too, like Proro and Anguwa, make una continue to dey put efforts dey go
Top 15 active users June 2022 1. uchegod-21 [26] 2. Adbitco [25] 3. Maestro75 [25] 4. Oluwa-btc [18] 5. SatoPrincess [16] 6. Coyster [15] 7. Gozie51 [15] 8. Hyphen(-) [14] 9. Yawa2020 [14] 10. BIT-BENDER [11] 11. Pokapoka124 [11] 12. Wiwo [11] 13. GiftedMAN [10] 14. Davidvictorson [9] 15. CryptopreneurBrainboss [8] Comments/Observations- Uchegod-21 is on it again consecutively, brace up man!
- Adbitco from no where come wan chance Maestro75 for second position, but 2 of them come tally. This is great guys, keep up
- Our SatoPrincess face show this time around, our young stars like Oluwa-btc, GiftedMAN, Hyphen(-), Davidvictorson dem put body wella this time. My good friend Wiwo face show but not for top where him deh dey. Wiwo, I go check up on you, e don tey.
- Our senior men still dey consistent, Coyster, Gozie51, BIT-BENDER, Pokapoka124 and then the boss himself CryptopreneurBrainboss come close the door for us. Well done sir
I use this opportunity appreciate everybody wey dey contribute for this our board, here na our own, make we no tire and make we no allow division enter us. We be one big family here. I thank igehhh for the data him provide. Godless us all! I dey wait for my coolu water for the two months I carry fess o
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Gozie51
|
|
July 09, 2022, 04:59:00 PM |
|
My guy Uche you don try do this update and surely the tin go take you time take arrange am. I see say my face show for the update I think 4 d ist tim self and I just go stand for number 7, no be small something. Like the adage wey dem say lizard fall down from up and look sideways, no body hail am, na im he hail himself by noodling his head, so I hail myself say my face show for June.
Okay sha , I get observations for the guys position there for June wey you suppose first arrange first before the other, I mean for those ones wey tie. Like ... Number 2. Adbitco [25] 3. Maestro75 [25]
As number 3 person for June wey be maestro be number 2 for May, e go make sense if him first appear as number 2 for June before Adbitco wey tie with him because na Adbitco dey run follow am. Check am e fit make sense.
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2240
Merit: 1322
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 09, 2022, 05:19:07 PM |
|
I use this opportunity appreciate everybody wey dey contribute for this our board, here na our own, make we no tire and make we no allow division enter us. We be one big family here. I thank igehhh for the data him provide. Godless us all!
@uchegod-21 you don try wella to carry this update come here for our local thread, i don already thank @igehhh for our local thread chart wey him they drop on a stead for meta, but since na him data you they use for here, i go thank am again, igehhh you they try, abeg keep am up wella. Well done to everybody wey join body together they make this local thread they move forward with quality posts, abeg make we no stop, it is just a matter of time we go pack comot enter local board main main, i greet all of una wella once again.
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
July 09, 2022, 07:37:15 PM |
|
Oyibo talk say team work makes the dream work. Well done Uche. Sometimes na some of these campaign rules coupled with the stress to keep up with some kind making sense tori for here dey tire me to post. Anyways if we continue to dey show up everyday dey confam post na so one day we go wake up see say we don get our own local board just as we dey wake up dey see say prices of this for we Naija dey increase (Golden Penny Spaghetti wey I buy 390 last week don turn 450 today)
|
|
|
|
|