Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1092
Merit: 1372
|
|
August 13, 2022, 10:03:20 PM |
|
If una know where to get better materials even if nah PDF or videos abeg make una help me with the link.
No be so by brother, you no need all those things wey you dey talk about and if you make am like say you really dey hungry for the merits people no go give you oh. Growing your account involves just using your brain. Oya check people wey dun grow their account from the country and reason how dem do am. Read their merited post and see how e be. Just use your imagination, dey creative. Get your own identity. Check Agbe, tell a story through him post dem on how him dey use Bitcoin dey help children for him area and evidence dey to back am up. People give am merits as a means of encouragement to continue him good work. Look Kingsden, the guy dey calm down write him replys dem before him drop am. Him go explain every single sentence to make you understand wetin him dey write. Check others too, dem get something wey identify them for the forum and since everybody na human here, people go easily fall in love with your style and the merits go come your way. Merit no scare again unlike before, e plenty now people just dey wait make you dey productive for the forum make dem stone you am so use your head. Calm down and write. Boss you done talk am finished. Na so di forum be. E bi like say my story e no dey motivate this newbie Dem oo. I don tell you how I take suffer 4 d forum. Ok. Let me tell una d secret since na di secret una need. Weti una go do bi say make una dey read Oda pipo threads, post . Read! Read!! Read!!! More than post as a newbie. Nd 1 tin webi say una most Kno, make una no dey rush. If rush Forum, my brda, forum go rush u go home (ban), in 1 of d thread I created, I call it WAF as education thread. Abeg I no wan talk plenti dis evening. Something happened to me 2day. If no bi campaign. I 4 no post 2day bcos as I dey like dis I dey very week. I don tell some pipo weti happened 2 me.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1638
Merit: 1154
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 13, 2022, 10:14:08 PM |
|
If una know where to get better materials even if nah PDF or videos abeg make una help me with the link.
~snipe~ Na the one thing way people no too grab be that. Say forum no get a particular pattern way them dey take follow am up. No be routine something, na you go crack brain see watin u ft drop way go come out wella. This na global forum and many highly intelligent people dey here wella. So no expect say, you go just do any jaguda drop and people go show you love. As we dey talk like this, e go be like say we dey ask una of too much but the thing be say, that small way you sabi, you ft develop am well. Exhaust am in a way wey be say, person no go need think plenty to understand watin you dey talk except na the pattern to the post be that. You fit add am small yoruba pepper make e for hot wella and gradually, you go improve. Just dey push.
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1498
Merit: 1117
Top-tier crypto casino and sportsbook
|
|
August 13, 2022, 11:00:14 PM |
|
Get your own identity.
I dey always tell people wey never too dey forum and dey find am hard to get merit say make dem nor dey discouraged but continue to write and observe so dem fit discover their writing pattern wey dey unique to them and wey go give them merit. For our brother Agbe, na wetin do am be that...e nor mean say if you follow e pattern e go give you merit, you gats discover your own identity like Brainboss dun yan, then dey follow up. E go good for everybody last last.
|
BETFURY ..... | ██████▄██▄███████████▄█▄ █████▄██████▄████▄▄▄█████ ██████████████████████████ ████▐█████████████████████ ███████████▀▀█▄▄▄▄█████████ ██▄███████▄▀███▀█▀▀█▄▄█▄█▄██ █▀██████████▄█████▄▄█████▀███ ██████████▄████▀██▄▀▀█▀█████▄ ███████████████▐█▄█▀▄███▀█▀██▄ ███████▄▄▄███▌▌██▄▀█▀█████████▄ ▀▀▀███████████▌██▀▀▀▀▀█▄▄▄████▀ ███████▀▀██████▄▄██▄▄▄█▄███▀▀ ████████████▀▀▀██████████▀
| ..... Leading iGaming Platform ..... |
UP TO 60% A P R B T C S T A K I N G | |
8,000+ GAMES |
HIGH ODDS SPORTSBOOK | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ |
[/
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
August 14, 2022, 05:04:02 AM |
|
Las las, the only person wey chop breakfast na d person wey give up o...
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
Wiwo
|
|
August 14, 2022, 05:53:18 AM |
|
Something happened to me 2day. If no bi campaign. I 4 no post 2day bcos as I dey like dis I dey very week. I don tell some pipo weti happened 2 me.
Agbe once again sorry for your lost and accept my condolences, na so the life be sometime you win some and other time you lose some. Your sister lost the battle to the cold hand of death but am sure she is spending eternity in the bosom of God, just as I told you before pray for her and move on. E dey painful to lost a love one but then death is out of our control, as @CryptopreneurBrsinboss write for him profile: there is nothing like death, only a better place after Earth. Be strong and have believe your sis is still around she will come back in a better form, maybe through you or any other family member Na Africa I be and I believe in regeneration.
|
|
|
|
Cantsay
|
|
August 14, 2022, 06:26:26 AM |
|
~snip~
~ snip~
Everything when una talk enter finish. I be just get this mindset of I need to know everything before I go fit grow for the forum, nah now the thing just clear for my eye say nah small small Dem take dey do am.
|
| | | | | | | ███▄▀██▄▄ ░░▄████▄▀████ ▄▄▄ ░░████▄▄▄▄░░█▀▀ ███ ██████▄▄▀█▌ ░▄░░███▀████ ░▐█░░███░██▄▄ ░░▄▀░████▄▄▄▀█ ░█░▄███▀████ ▐█ ▀▄▄███▀▄██▄ ░░▄██▌░░██▀ ░▐█▀████ ▀██ ░░█▌██████ ▀▀██▄ ░░▀███ | | ▄▄██▀▄███ ▄▄▄████▀▄████▄░░ ▀▀█░░▄▄▄▄████░░ ▐█▀▄▄█████████ ████▀███░░▄░ ▄▄██░███░░█▌░ █▀▄▄▄████░▀▄░░ █▌████▀███▄░█░ ▄██▄▀███▄▄▀ ▀██░░▐██▄░░ ██▀████▀█▌░ ▄██▀▀██████▐█░░ ███▀░░ | | | | |
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
August 14, 2022, 07:41:29 AM |
|
Something happened to me 2day. If no bi campaign. I 4 no post 2day bcos as I dey like dis I dey very week. I don tell some pipo weti happened 2 me.
Agbe once again sorry for your lost and accept my condolences My deepest condolences Sir Agbe, I am very sorry for the death of your younger sister, because I know how it feels to loss a love one, because the forum has made us family, and as such it is rightful to celebrate and mourn with anyone in need. So once again, may her gentle soul R.I.P.. Amen 🙏
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
SmartGold01
|
|
August 14, 2022, 08:35:04 AM |
|
This account building no be here o nd another thing wey me observe be say e dey somehow to carry phone explore everything so like this we need laptop or any device wey go give us clear view of this site make we for understand sharp sharp, thou me neva show face for long onto say I dey work to try get one so that tins nd tins go pure for me if I finally come standby here. Abeg make una no vex say I just fly com shuck mouth.
Una apy Sunday. Life supposed easy and solf.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Ihugbogo
Member
Offline
Activity: 81
Merit: 11
|
|
August 14, 2022, 09:13:52 AM |
|
Finally our brother don create room for us. Me nah Rivers Pikin. Ogba 1stson..
Make we carry this thread hold body.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
August 14, 2022, 11:11:50 AM |
|
If you no mind I go like translate this your comment into simple English language
Permitted, if you think say e go dey easy for you to translate am then no issues but try check if anoda pesin don already do similar tin make e no be say you go against the forum rules so dat e no go attract restrictions or permaban. Remember say na small small dem dey carry lick soup wey dey for fire. @Ihugbogo dis ur name no be here o, how come you be Ogba 1stson come dey answer community name wey dey for Ekpeya land abi only you na community? Anyway welcome onboard me too na Egi product. We move ✊
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 826
Merit: 30
|
|
August 14, 2022, 11:52:21 AM |
|
You fit add am small yoruba pepper make e for hot wella and gradually, you go improve. Just dey push.
if you add yoruba pepper everywhere go bust the truth be say determination and encouragement na dem be the key. I Don talk am before and I dey always repeat am. I remember the day I earn my first merit from our boss here na since then I begin dey active for forum and na me know wetin I Don learn from that time till now. As one padi Don talk am above say na who give up na that person lose. Na the truth be that. Make we dey continue to push. @Agbe please accept our sympathy for the irreplaceable lose. May God comfort you and your family.
|
|
|
|
Asiska02
|
|
August 14, 2022, 12:01:36 PM |
|
@Asiska02, abeg try read wetin our senior man Coyster drop now so that you no go dey do that mistake again, on how you drop your own contribuction, you no need to drop another one thesame time until another person drop em own too. I no say we dey learn everyday abeg no see dis my yarning like insult. When me I first locate dis our naija side I been do dis same mistake but na our oga kpatakpata correct me come still use one water cool my head. Na em name dey down so.
CryptopreneurBrainboss
Thank you for d correction @Coyster @GiftedMAN. Sorry I been notice d mistake afta I don post am finish, I no go do such lyk dat again and go adjust for future purpose. Na why dey say no place lyk home, I dey happy to be part of dis family. Gracias 🙏🏽
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Anguwa
Member
Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
|
August 14, 2022, 12:48:59 PM |
|
Thank you for d correction @Coyster @GiftedMAN. Sorry I been notice d mistake afta I don post am finish, I no go do such lyk dat again and go adjust for future purpose. Na why dey say no place lyk home, I dey happy to be part of dis family. Gracias 🙏🏽
E de sweet me as u Don notice am and u take correction. Thanks to all those senior men them for the correction, me self learn from una, and I know say many beginners wey dey here too don learn as well
|
|
|
|
Maestro75
|
|
August 14, 2022, 02:30:46 PM |
|
Agbe once again sorry for your lost and accept my condolences, na so the life be sometime you win some and other time you lose some. Your sister lost the battle to the cold hand of death but am sure she is spending eternity in the bosom of God,
This life self, na wa o. Death na the real joy spoiler for every home. Sorry Agbe. God go give you the heart to bear the pain. as @CryptopreneurBrsinboss write for him profile: there is nothing like death, only a better place after Earth.
Ok, now I come understand wetin make CryptopreneurBrainboss put that comment for him avatar space. I read that text like four times when I see am some hours ago and e make feel somehow without understanding it. But I understand am well now.
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
August 14, 2022, 09:14:59 PM |
|
Something happened to me 2day. If no bi campaign. I 4 no post 2day bcos as I dey like dis I dey very week. I don tell some pipo weti happened 2 me.
Brother Agbe so sorry for your loss. Losing a loved one is not easy. I pray God grants you the fortitude to bear the loss. And may her soul RIP.
In other news, my pipo abeg some of the newbies wey dey this forum need some kind orientation because I nor understand why this user, Muzzyart wey I believe say na Nigerian go post this kind topic ASUU STRIKE PART 3 for Economy board. E nor make sense at all. Any person wey introduce am need to give am proper orientation if him wan enjoy the forum.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
August 14, 2022, 09:18:46 PM |
|
Finally our brother don create room for us. Me nah Rivers Pikin. Ogba 1stson..
Make we carry this thread hold body.
Welcome guy man, you be new timer for this thread? If so e get as we Dey Lay-out introductory post just like the one you been one make now. Check the beginning of the thread also before I forget this thread wasn’t just opened now we no use style tay, so welcome to a center where we Nigerian Dey take rapport with each other, my advice to you is read before you right, this go even help you in other boards of this forum, welcome again.
|
| CASINOBET | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
██████████▄▄▄▄██▄ ████████████████▀ ███████████████▀ ██████████████▀ █████████████▌ █████▄██████▌ ████▄███████ ███▐███████▌ ███████████
██████████ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████
██████████▄▄ ███████████████ ██████████████▌ ██████████████ █████████████▌ █████████████ ████████████▌ ████████████ █████▀▀▀███▌ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ████████ ▄██████████▄ ██████████████ ████████████████ █████████▒▒███████ █████████▒▒▒██████ █████████▒▒███████ ████████████████ ██████████████ ▀██████████▀ ▀▀▀▀▀▀▀▀ ████████ ██
| ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ULTIMATE DESTINATION FOR CRYPTO GAMING PLAY NOW |
|
|
|
Stable090
|
|
August 14, 2022, 09:33:48 PM |
|
Una good evening ooo, I just join this forum and I just say make I observe this our local board see wetin dey sup for here. As me na new member na I say make i let the house know say new person don join una for here.
|
|
|
|
Anguwa
Member
Offline
Activity: 742
Merit: 30
|
|
August 14, 2022, 09:45:15 PM |
|
In other news, my pipo abeg some of the newbies wey dey this forum need some kind orientation because I nor understand why this user, Muzzyart wey I believe say na Nigerian go post this kind topic ASUU STRIKE PART 3 for Economy board. E nor make sense at all. Any person wey introduce am need to give am proper orientation if him wan enjoy the forum. Ahh, this post na this thread e suppose they now, but some times those newbies no they notice say we get our own local thread because if them know them fore come here come discuss the matter. Una good evening ooo, I just join this forum and I just say make I observe this our local board see wetin dey sup for here. As me na new member na I say make i let the house know say new person don join una for here.
Welcome to Nija Unofficial Thread @Stable090, for here I asure u any question wey u get ask am 4 here and our senior men them go answer you. One more thing is that you should avoid plagiarism because na big crime for the forum.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
August 14, 2022, 09:55:49 PM |
|
Something happened to me 2day. If no bi campaign. I 4 no post 2day bcos as I dey like dis I dey very week. I don tell some pipo weti happened 2 me.
Brother Agbe so sorry for your loss. Losing a loved one is not easy. I pray God grants you the fortitude to bear the loss. And may her soul RIP.
In other news, my pipo abeg some of the newbies wey dey this forum need some kind orientation because I nor understand why this user, Muzzyart wey I believe say na Nigerian go post this kind topic ASUU STRIKE PART 3 for Economy board. E nor make sense at all. Any person wey introduce am need to give am proper orientation if him wan enjoy the forum. My brother sorry for your lose oo. Na so the live take be, make you no kill yourself because soon you will get back to live and pick yourself up. Sorry. Okay my friend @ Davidvictorson, about your complain on the person wey go carry strike matter put for economy board, meself been make small post there and later telling the person say mod fit shift the post enter Off-topic or Politics and Society. I think say newbie suppose focus on reading little little things from beginner board before jumping into the real work here proper at least dat one go guide dem on the kind of post wey dey go where e dey go. Again this thing about gunning for merit dey follow cause some of it. The rush for pure water dey make am be like dat, during our time, this kind of help no even dey. Make we take am wayolly we go reach where we dey go.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
August 14, 2022, 10:15:36 PM |
|
In other news, my pipo abeg some of the newbies wey dey this forum need some kind orientation because I nor understand why this user, Muzzyart wey I believe say na Nigerian go post this kind topic ASUU STRIKE PART 3 for Economy board. E nor make sense at all. Any person wey introduce am need to give am proper orientation if him wan enjoy the forum. Una no fit know everything finish o. Maybe our guy want take style involve everybody for the world into the matter make the strike kuku spoil finish as Buhari and his corrupt politicians no want to settle the matter. Our brother want to drag Biden and Putin inside so the issue go quickly resolve na. But na this one weh him deh make am part 3, na series for Nollywood? The thing funny, I no go lie o.
|
|
|
|
|