Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1456
Merit: 1728
The Naija & Stake Sherrif 📛
|
|
August 06, 2021, 07:09:39 AM |
|
I say make I bring dis account buying something come here, I dey see plenty people wey dey reach out to me after their accounts dey banned am. Make una dey very careful, normally the forum dey against account buying so if you buy one and dey ban am for plagiarism, u no go fit even get am back. And make una also know say posts history dey always dey available meaning say no just dey para everywhere after u just get dat account if not people go identify you.
Make I welcome those our new forum 48 dem wey join us una well done to follow us sitdown for here, na this small apartment we dey sleep for now so make una mange with us for the moment as our chairman CB and other members dey hustle to give us big place to sleep. I give una 1 kurikuri each as I check una post history come see say una dey try I say make I dash to show una say if una continue we go help una... If you check other pages una go see say I dey share Kurikuri anytime I visit here to show my presence. And as for wetin our CB talk about our men wey dey tighdy account come go lose guard abeg make we try dey on our widas ooo make pant no wear us [ hope say una dey understand PH slangs] for the forum everybody na smart thi3f every body dey use their head so make you try use your sense too. My DM and telegram dey open 247 if you need help (nobe money oo cause I dey find too make una beg CB and CharlesTim ) I dey available to assist I no get single pride I be cheap ashawo...
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Dari-phil44
Newbie
Offline
Activity: 12
Merit: 1
|
|
August 06, 2021, 04:58:40 PM |
|
It has been more than 6 months since the central bank of Nigeria CBN directed banks to stop serving customers from the crypto industry. While the measure appears to have succeeded in removing crypto entities from the banking ecosystem, the policy has however led to the growth of the peer to peer trading. As some reports have shown, Nigeria's position as the biggest crypto currency market in Africa remains unchanged. For it's part, the CBN has complemented it's regular arguments against crypto currencies with the now routine assurances that Nigeria will have it's own digital currency soon. Bitcoinnews.com
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1456
Merit: 1728
The Naija & Stake Sherrif 📛
|
|
August 06, 2021, 09:01:11 PM |
|
As some reports have shown, Nigeria's position as the biggest crypto currency market in Africa remains unchanged. For it's part, the CBN has complemented it's regular arguments against crypto currencies with the now routine assurances that Nigeria will have it's own digital currency soon.
Nobody should believe anything wey this yeye country dey talk about e-naira oo na just avenue to carry collect money put for pocket then abandon the project..besides other countries don drop that E-money project dey battle covid19 now...and Op abeg I no want shout but that your source wey you put dey wrong oo I just run test now and e show me where you carry some of your text soo try edit am before police go see you abeg.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 5027
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 06, 2021, 10:04:27 PM |
|
Bitcoinnews.com
E no dey bad to include the direct clickable link.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2324
Merit: 4218
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 07, 2021, 01:22:33 AM |
|
For it's part, the CBN has complemented it's regular arguments against crypto currencies with the now routine assurances that Nigeria will have it's own digital currency soon. Bitcoinnews.com
If we sabi whatsup na to ignore de rubbish wey CBN dey wan launch dey call am digital currency. dem dey just find way wey dey go fit dey monitor our money since dem see say we no wan let the whole crypto thing just die like dat. The government been dey think say if they behave like dey wan punish people wey dey run the crypto package people go fear leave am but dey no realize say na anything wey dem say make we no reason do na him we dey always wan do. The government wan control over money again and na wetin dat digital nonsense dey about, no go believe their rubbish oh. We don already win dem. Firstly their digital naira go be centralized and no be wetin the industry dey all about. We we dey advocate decentralization and we country no go fit allow us get am if not dem go lose everything.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 5027
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 07, 2021, 05:23:01 AM |
|
Nobody should believe anything wey this yeye country dey talk about e-naira oo na just avenue to carry collect money put for pocket then abandon the project.
You mean say the country (Nigeria) no go lauch any CBDC, I no go against your opinion because the country no get bearing, any disappointment can happen. I still dey think how the country go lauch CBDC before the end of this year, 2021. I no go believe until it is done. If we sabi whatsup na to ignore de rubbish wey CBN dey wan launch dey call am digital currency. dem dey just find way wey dey go fit dey monitor our money since dem see say we no wan let the whole crypto thing just die like dat.
Me no get issue with CBDC because e go dey almost similar to Fiat if privacy is the case. It is just like what is for Ceacer na still for Caeser. If we dey use Fiat, I no see CBDC different, but na we sabi say decentralized currencies (most especially Bitcoin) will give privacy, CBDC can not. Also, CBDC is inflationary, subjected to devaluation while Bitcoin is deflationary. But that no mean I can not have little amount of money in CBDC which go be only for spendings and nothing more, anything related to Nigeria currency can wreck someone's if kept for over long time.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
August 07, 2021, 09:35:51 AM |
|
Username: EzeBitcoin2002 Gender: Male Country/State Of Origin: Nigeria/Imo State Skills: Graphics Designer and Nursing Student
Username: Joy_learns_crypto Gender: Female Country and State Of Origin: Nigeria/Imo State Skills: Graphics designer, Web designer, Digital marketer
Username: dari-phil44 Gender: male State of origin: Adamawa Skills: cosmetology.
This one eh, no be only una waka come o, lol... As I see the way una take fall in we corner eh, e just be me like say, the them just dey form the thread abi thread author in the person of CryptopreneurBrainboss don ask for fresh intro! Anyhow e be, una try to fine una way come here and una welcome wella. Na we corner for the bitcointalkband crypto space be this. After all the plenty English for the many boards way dey the forum, na here you fit come to free yourself, to speak pighin with your family and to feel at home. So, commot fear for your body but still, no carry say you dey house con violate rules shah. Some kind talk, you go code am, you know at in I mean na. Una dey welcome and I hope say, una go dey come dey with us anytime una dey online as na so e suppose be and na like that we dey carry know say, this person na family true-true. Oya na, make una dey enjoy.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2744
Merit: 1226
Once a man, twice a child!
|
|
August 09, 2021, 02:49:17 PM |
|
If we sabi whatsup na to ignore de rubbish wey CBN dey wan launch dey call am digital currency.
Anybodi weu dey believe CBN for dis kain matta dey try, i dey tell you! Me nor fit try am. Even when my mind sey make im agree small na serious warning my brain dey give mind oh. Hia! How anyone go believe an institution wey wan rubbish owa hustle. Nor be dem ban crypto so dem go fit cripple us financially? When dat one nor work, na so dem ban Twitter to frustrate owa social life. This present CBN under Godwin Emefiele and Naija under Bubu nor be am at all at all.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 5027
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 09, 2021, 06:07:38 PM |
|
---snipped---
I like how United States no sell fighting jet for Nigerian government, the reason why US no sell the fighting jets na because of how Buhari government dey abuse citizens right. Nigeria is faulty from ground up, no good modern era foundation. No bill passed to ban crypto in Nigeria, which no dey possible, even if dey possible, the chance dey negligible, na CBN ban crypto, but Naija shine eyes, they turned to crypto P2P transaction. When dat one nor work, na so dem ban Twitter to frustrate owa social life.
Also CBN no supply foreign currencies to BDC again If Buhari get the power to ban crypto finally, he go do ham, CBN governor would have advice him to do so. Although, Nigerians will turn to VPN but e no go easy, especially to access exchanges.
Malami talk say dey no tell Nigerians not to use Twitter Person wey talk say anyone found will be prosecuted. CBN governor don talk before say cryptocurrencies are illegitimate but na Naija Boko Haram, bandits and many other kidnappers dey collect as ransom. You see Buhari son's bridal gown? It is against Sharia way of dressing, Hisbah reacted to the gown worn, make dey go arrest her na, the law is for the poor in Nigeria.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
nelson4lov
|
|
August 09, 2021, 08:46:32 PM |
|
Also CBN no supply foreign currencies to BDC again If Buhari get the power to ban crypto finally, he go do ham, CBN governor would have advice him to do so. Although, Nigerians will turn to VPN but e no go easy, especially to access exchanges.
Malami talk say dey no tell Nigerians not to use Twitter Person wey talk say anyone found will be prosecuted. CBN governor don talk before say cryptocurrencies are illegitimate but na Naija Boko Haram, bandits and many other kidnappers dey collect as ransom. You see Buhari son's bridal gown? It is against Sharia way of dressing, Hisbah reacted to the gown worn, make dey go arrest her na, the law is for the poor in Nigeria. E just dey sad say at this kind of time when nearly all countries are adopting new innovations and initiatives to improve their economies and the well being of their people, Nigeria dey below the perking order with too many backwards policies. The twitter ban few months ago dey completely unnecessary yet them do am. I just dey thankful say all those people wey them bribe to vote buhari in for two consecutive tenures dey follow us suffer all these things we dey suffer too. Maybe we go try get sense for the next election to pick a more better leader coz I never really see anything good wey this buhari government don do except for making it easier for the average joe to survive.
|
|
|
|
Nathrixxx
|
|
August 09, 2021, 10:06:41 PM |
|
Still on the matter of ban on BDC, imagine wetin our fellow Nigerians dey yarn in support for FG, na everyone dey open mouth talk him own oooo as it does not surprise me seeing this online. |Manufacturers Association of Nigeria backs CBN on FX ban to BDCs. ... This was disclosed in a statement titled: “MAN's Perspective on the CBN's New Policy on Forex Allocation to BDCs,” signed by its Director-General, Mr Segun ... CBN Intervention Funds yet to achieve desired impact For more details, pls click the link below https://nairametrics.com/2021/08/02/manufacturers-association-of-nigeria-backs-cbn-on-fx-ban-to-bdcs/
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1456
Merit: 1728
The Naija & Stake Sherrif 📛
|
|
August 10, 2021, 12:40:37 PM Last edit: June 28, 2024, 07:52:00 AM by Igebotz |
|
Kuda Bank Is Blocking Accounts; Attention To P2P Traders
Please those using Kuda bank for P2P or any heavy transactions please you need use your head as jungle don red, the bank don put daily transactions limit on their inflow and outflow, one of my guys fall victim a few weeks ago, my guy account was blocked and ask to provide a legitimate business registration, the government is still fighting cryptocurrency with all their power nobody should decide you with any E-naira shit. We live in a country where the government want to track everything meaningful to her citizens but can not track bandicts and terrorists making lives unbearable at the Northern part of the country. The restrictions are still very active
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
August 11, 2021, 06:55:40 PM |
|
Kuda Bank Is Blocking Accounts; Attention To P2P Traders
The restrictions are still very active This info vital die. I never confirm am but, coming from my kontry man, I no need any verification on the matter. Omo, I dey use those men them run shits once once o. This konrty and the government policy eh, na just decoration them decorate some kind talk them make e no look too bad until them carry your matter. Na that time you go sabi the stakes way involve. Na waa o, the p2p way we been dey use run matters, way dey make me feel like say crypto don win election na em you dey talk this one for. E bad o, e bad well well. Though, e be like na via high transactions them dey put eye, abi no be so?
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1456
Merit: 1728
The Naija & Stake Sherrif 📛
|
|
August 11, 2021, 10:42:20 PM |
|
Na waa o, the p2p way we been dey use run matters, way dey make me feel like say crypto don win election na em you dey talk this one for. E bad o, e bad well well. Though, e be like na via high transactions them dey put eye, abi no be so?
Yes na high transactions dem dey really put eyes, make e no exceed N5M daily limit once you exceed this limit den go ask you to show proof of business or work wey you dey do to dey make that kind big money transactions, even with the proof den still dey block people accounts. I dey feel for those merchant wey dey make almost N10M + daily or more dey use survive, the country dey really piss up person the government just dey do anyhow, nothing come out for the country. Make everyone just dey on widas
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Nathrixxx
|
|
August 12, 2021, 08:01:59 AM |
|
Twitter ban to be lifted soon ― FG My country people, hear wetin our naija govt yarn about Twitter ban lift, giving it a condition to establish a legal presence in the country and to register as a naija company with an address, wetin una see. The Federal Government on Wednesday said that the Twitter ban in Nigeria will be lifted soon.
The Minister of Information and Culture, Alhaji Lai Mohammed stated this while briefing State House correspondents at the end of the virtual Federal Executive Council, FEC, meeting presided over by Vice President Yemi Osinbajo at the First Lady’s Conference room, Presidential Villa, Abuja.
The Minister who was asked to give an update on the Twitter ban in Nigeria and the interface with the company said, “The end for amicable resolution is very much in sight.
‘We appreciate the patience of Nigerians. I want to assure you that we have made very tremendous progress. We have met with Twitter both physically and in writing. We are actually almost there.
” The engagement has been extremely positive without any acrimony. We have made it clear what we want from Twitter.”
Alhaji Mohammed stated that some of the conditions made by the Federal Government for Twitter operations to resume in Nigeria include that Twitter should establish a legal presence in the country, register as a Nigerian company with an address.
It should also have a Country Representative that will serve as a liaison and must register with relevant regulatory agencies including the NCC. Source link: https://www.vanguardngr.com/2021/08/twitter-ban-to-be-lifted-soon-%E2%80%95-fg/amp/
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2324
Merit: 4218
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 12, 2021, 09:07:18 PM |
|
Twitter ban to be lifted soon ― FG My country people, hear wetin our naija govt yarn about Twitter ban lift, giving it a condition to establish a legal presence in the country and to register as a naija company with an address, wetin una see.
Dem dey find wetin dey go control. Dey don use regulations spoil everything for the country dey think say twitter CEO na mumu. Abi dem forget says e never too tay twitter leave Nigerian go Ghana go mouth? Wetin Nigerian get na just population, every other thing dey broken. Business no get protection for her, infact only the cost of running business fit make you bankrupt in just months wey you start. See wetin dey happen to kuda na, dat bank na online based why e come dey dey get all these issue now. Nigerian just they misbehave, make the government no wrong we go leave the country for them to run am themself since na wetin dem dey find with all this rubbish dem dey call regulation. See bank wey me just register and been dey wait for one or two to verify an wells so I fit enter dis peer2peer business wella but dey don spoi am.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2744
Merit: 1226
Once a man, twice a child!
|
|
August 13, 2021, 06:27:15 AM |
|
How many of una get that memo from owa darling Binance? E come be sey na every week Binance dey create one change or the other.
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2324
Merit: 4218
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 13, 2021, 06:44:04 AM |
|
How many of una get that memo from owa darling Binance? E come be sey na every week Binance dey create one change or the other.
If na for change ehh binance no dey dull, well be no dey use website access my account, i dey roll with d app so for now no update ourselves to my knowledge although the system been dey update since morning as based on the notification wey i get as i wake up. Well this update wey you update us on no too bad abi i no dey understand am well. Belike fear dey catch dem, dey don dey hide their peer2peer doings lol.
|
|
|
|
Nathrixxx
|
|
August 13, 2021, 05:52:32 PM |
|
Una good evening my fellow naija brother's, today am here to charge us on our performances on the platform and how active we do appear in making it lively here, I just saw an update chart for monthly performances of each local board and threads and saw how some have been performing well in leading the table in the month of July, we can also do better, let's bring in naija spirit of "we can" and be among the best, August is a month of challenge for us to improve our performances here and be a regular active and functioning member, yes we can! Pls what's our respective opinions?
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 5027
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 13, 2021, 07:09:30 PM |
|
Pls what's our respective opinions?
Keep it up, I don dey track your account since and see how good you are, just keep it up, I believe say you go rank to full member very soon. You dey right very well, we should continue to post for here, but waiting dey reasonable and quality. We supposed dey discuss many matter about Nigeria for here, especially the ones that dey related to bitcoin and waiting bitcoin users dey use. I am out of smerit, you really deserve to be given merit, but I will look into this one day. Also, e go make sense to discuss anything that dey related to cryptocurrencies in general in Pidgin, nothing bad about that too, so far we dey our local board.