Chilwell
|
|
October 12, 2022, 10:55:35 PM |
|
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR SEPTEMBER, 2022.
Oga thanks for the update, I wish say I go come dey here one day. So na you dey even do the monthly breakdown wen you dey vex with watin I post. Please make u know say wat is yours well surely be yours. I no fit collect your position for this place becos I be your boy wen you go help but the you reaction towards me vex me. After dat I come forget am but na this post make me remember the issue. Please we are like brothers here. No vex Pls I just say my mind. Oga u na big man u be Pls just put us true. @Chilwell, I don read this your comment like 5 times, but ah swear I no just understand the whole thing. E be like say this thing you post no be for me, but wetin come make me confuse na because you quote my post before you drop the reply and secondly this statement So na you dey even do the monthly breakdown wen you dey vex with watin I post. Please make u know say wat is yours well surely be yours. I no fit collect your position for this place and this one After dat I come forget am but na this post make me remember the issue My brother no vex, cool down explain things well for me. Even if na with correct English make I for understand. I mean I never notice your name before na, even for the newcomers wey I dey put for update, I no fit remember whether I don type Chilwell before. Something dey wrong somewhere. Na d Link be dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.msg61044375#msg61044375
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1610
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
October 12, 2022, 11:32:57 PM |
|
For worth is worth @Chilwell @Uchegod-21, na brothers and sisters we be for this place, born put of the womb of one Naija. I no really sabi the issue way dey ground between una 2 but the matter be say, no need to carry your dirty cloth con dey wash for public. If you feel say, you get matter with person and you for like straighten things up, you fit take am up with am for en pm or any other place way you know say, una fit talk confidentially. As you carry the matter con break for here so, make you no expect say, you no go get response form noth who you get matter with and the community as I don dey put mouth so. The only exception to this na if you been actually want community people to put mouth but if na so, you for table the matter well. I no see the need shah, make una carry am go pm.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1359
|
|
October 13, 2022, 01:07:19 AM |

Make both of dem agree (settle) dem selves here if dem carry am go pm dem fit quarrel more..so e beta we settle here. D tin sef na just misunderstanding. @Chilwell @Uchegod-21 make una live d mata 4 matayas, Chilwell abeg no vex, Uchegod-21 sef e don beg say no vex so make u 2 leave am, here na brotherly love nai dey rain. Thanks you very much for di agreement (understanding). As I dey like dis, I dey sleep on top of bench now. Di suffer here no bi Bobo juice. Di flood mata dem say e don pass 2012 own but me I see say, he never reached. Though remain just an inch.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Chilwell
|
|
October 13, 2022, 07:28:07 AM |
|
Me I dey happy the way ona cary d mata this really show me say we are one family, thank for the concern wen owna show. I dey ok now, me I no vex again, I just wan clear my mind by telling him but now my mind is free. Oga @Uchegod-21 no vex everything don fine. Pls free your mind.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
October 13, 2022, 08:11:00 AM |
|
Me I dey happy the way ona cary d mata this really show me say we are one family, thank for the concern wen owna show. I dey ok now, me I no vex again, I just wan clear my mind by telling him but now my mind is free. Oga @Uchegod-21 no vex everything don fine. Pls free your mind.
Na so life suppose be, if una no understand each others make una speak out, but mek una remember say here na forum wey we all gather to learn and hustle so weldone Chilwell 4 rendering ur apology, we gada dey 4 dis forum together we go go far. I de hail @Uchegod-21 sir for d monthly analysis, u see say dis time I de down which mean say my face no show wella, but we go improve because all our aim na toake this un official thread become officially accepted on they.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
uchegod-21
|
|
October 13, 2022, 09:37:24 AM |
|
Lolx... una dey make me laugh here. Which one be matter dem dey settle? Where una see matter sef? ThankGod Chilwell provide link to the post wey I react him no like. I go jus display the post make una check whether matter dey. You go first confirm say matter dey before you go settle matter. Dem no dey settle wetin no exist. 1. With the caption and writeup, I no know say na our local thread him dey try analyze. I thought that it was his personal statistics him carry come here, but when I saw 8merits I now said he has not gotten upto 8 merits. That was why I demanded for explanation. 2. Make una check the tone I use beg him to explain the post for me, whether na bad tone abi na negative react. 3. Me sef I no remember say I reply this post and I no remember the username. See the post: THE UNIQUE DAYS OF THE MONTH SEPTEMBER
1. On 3rd get lowest activities with 3 posts. 2. On 8th get highest activities with 17 posts. 3. On 4th, 11th, 12th, 20th, 28th have 12 posts each. 4. On 26th, 8 posts - 8 merits. 5. On 8th in the most active day with 17 posts with zero merit. 6. The day that correspond with merit is. Day 30th with 30 merits. 7. The days that correspond with the posts are:- Days - - posts 3rd - 3 9th - 9 12th - 12
Bro, abeg I no understand the stat you just dropped. How e carry concern us for this thread? As I look into the posts, e be like say no be even your stat sef because I see 8merits there but you never reach 8merits. If you come online abeg try explain to us how the post take concern us so that we go dey post only things we concern us for only this one thread we get. My brother, if you wan run statistics, abeg run the statistics, put the caption well make we for understand. The release it weekly or monthly. You fit collect data for people wey dey run similar things. Me sef na one Ragnik or so data I first use, before I discover say igehhh dey run similar things and more punctual, I come dey use igehhh data. Bro, nobody be boy for anybody here. We be all brothers, nobody dey intimidate anybody. Na only help we dey get from here and we dey respect people wey don dey here already clear road before us, finish. If say you been dey carry my name for mind for ordinary comment wey no attack you, na you go apologise to me and to the local board for wasting their time to settle matter where matter no dey
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Chilwell
|
If say you been dey carry my name for mind for ordinary comment wey no attack you, na you go apologise to me and to the local board for wasting their time to settle matter where matter no dey Oga I no cary ur name for my mind, and I dey understand you now. I'm so sorry for the inconvenience I might have caused you and the entire board members. I also thank you for explanation wen you do for my post, I learned alot from it. Thanks everyone for gentle hearing. Please Oga uchegod-21 don't be discourage to correct me next time, Don mind my attitude. Thanks for the understanding.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4289
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
October 13, 2022, 02:31:30 PM |
|
You could see that you made only 2 posts king and you dey 33 on the log meanwhile an only 30 users I cut out, stats can never be wrong. You did well in August but you lost the tempo in September. Same thing here. Maybe I should re-add merits stats make your face show. Chairman, who you sell my post (vote) give? How I go only make two post chai (what a life) lol. Anyways it's good. As we no dey dey active that much again. E dey give me joy say we still get people wey dey raised the flag high. Make una dey try. Na small small we go reach that promise land e no mata how long e take. In other news, I hear say ASUU go soon call off the strike, how true the news be because this days I no dey too dey trust all this bloggers as na where I get the information be dat. And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.
|
|
|
|
GiftedMAN
|
|
October 13, 2022, 03:43:42 PM |
|
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.
I dom hear plenty rumors about the suspension of the asuu strike but I take time read the news for punch newspaper today but wetin I see there tire me. Federal government no reach any agreement nor meet with the demand of asuu as per the salary increase wey dem dey fight for since, according to the information, the union just call off the strike because of the appeal court ruling wey dem been get last week and the intervention of the house of reps too also make them to call off the strike. As we speak now, asuu say dem dey wait to see wetin our President go do even as them dom obey to resume work, dem dey wait to see if baba go increase the salaries of lecturers or not, my own be say I get strong believe say asuu go embark on strike again and this time, e go affect the apc campaign strategies because na next year wey election wahala go get head and trust me asuu go dey on strike that time.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Asiska02
|
|
October 13, 2022, 04:56:46 PM |
|
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.
I dom hear plenty rumors about the suspension of the asuu strike but I take time read the news for punch newspaper today but wetin I see there tire me. Federal government no reach any agreement nor meet with the demand of asuu as per the salary increase wey dem dey fight for since, according to the information, the union just call off the strike because of the appeal court ruling wey dem been get last week and the intervention of the house of reps too also make them to call off the strike. If federal government neva meet all their demands den why dem go wan call off d strike now to come embark on anoda one later again. Dis tin no make sense na, i no know why dem go wan use politics wayo for dis ASUU people and dem go fall for am. I been don hear dis rumour say dem go call off for 2 weeks to see weda FG go fulfill their promise but I bin neva believe am until now wey you clear d mata for here again. Now as d mata be, if FG fulfill their promise now dem go still embark on anoda one later becos na so e don dey be for several years now. I just hope say anytin wey happen na for d betterment of d student at the end.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
October 13, 2022, 05:00:03 PM |
|
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.
I dom hear plenty rumors about the suspension of the asuu strike but I take time read the news for punch newspaper today but wetin I see there tire me. Federal government no reach any agreement nor meet with the demand of asuu as per the salary increase wey dem dey fight for since, according to the information, the union just call off the strike because of the appeal court ruling wey dem been get last week and the intervention of the house of reps too also make them to call off the strike. As we speak now, asuu say dem dey wait to see wetin our President go do even as them dom obey to resume work, dem dey wait to see if baba go increase the salaries of lecturers or not, my own be say I get strong believe say asuu go embark on strike again and this time, e go affect the apc campaign strategies because na next year wey election wahala go get head and trust me asuu go dey on strike that time. One fact that is open secret and known to those ahead with the opportunity to have studied the academic calendar in total, is that, should the strike had gone beyond this time, a whole academic session would be lost and it would seriously have an impact on the academic calendar. However, the intervention and pleadings of concerned bodies had an influence on the reopening too. If our President doesn't do the needful by trying to reach an evidential and conceptual agreement with Asuu, the strike will be repeated, thus affecting whatever programs government intends to organize in the coming days. i.e, elections and campaigns. I am just wondering, Polytechnics nko? Dem just dey one corner dey observe as Asuu dey waka. God help this country o!
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
Mate2237
|
Chairman, who you sell my post (vote) give? How I go only make two post chai (what a life) lol. Anyways it's good. As we no dey dey active that much again. E dey give me joy say we still get people wey dey raised the flag high. Make una dey try. Na small small we go reach that promise land e no mata how long e take. In other news, I hear say ASUU go soon call off the strike, how true the news be because this days I no dey too dey trust all this bloggers as na where I get the information be dat.
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.
dem dey sell post sef? wat of activities? Boss really after u ginger us 4rom di defunct grup 2 do more tok tok 4 wi thread, u come dey off nd on bt 4 di 1st time u bin dey try. So 2 post u get nai bi ur quota 2 di whole month. Bt whenever u show face we 2 dey get joy, nd u come dey encourage us, dat won 2 dey encourage us nd most of our campaigns dey allow 4 local languages so di sef come dey sweet us 4 belle. yiyo (yes), dat tin wey we need 4 dis bitcoin tok tok place go come. As u tok am, small small nai e go come 4 us. 4 di asuu mata, me I no believed say na FG agreement nai dem follow but na di court order. FG only promised dem but e neva give dem anything. but really if asuu called off di strike based on court order I prefer 2 continue di strike bcos what dis lecturers go do 2 us, we no go believe am oo. Me I no wan 2 go 2 class nd a lecturer go come teach 1+1=2 nd e go say all correct go home. Oboy at dat time, no way again. Dis is di fact on what dp
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
October 13, 2022, 08:37:08 PM |
|
If say you been dey carry my name for mind for ordinary comment wey no attack you, na you go apologise to me and to the local board for wasting their time to settle matter where matter no dey Oga I no cary ur name for my mind, and I dey understand you now. I'm so sorry for the inconvenience I might have caused you and the entire board members. I also thank you for explanation wen you do for my post, I learned alot from it. Thanks everyone for gentle hearing. Please Oga uchegod-21 don't be discourage to correct me next time, Don mind my attitude. Thanks for the understanding. My brother nothing do you, na we dey here. Na our local thread be this, na for peace and harmony we go dey go, I no say you been no understand me. Sometimes this pidgin we dey knack dey difficult to understand if you no read inbetween lines. I don bless you with 1 water make your body for take cool. Still, I go dey happy if you go bring the statistics you wan produce come out, if e no something we go like here. Just take your time arrange am well. Onye kwuru that thing??? Onye post this thing? This thing wasted my time and is still wasted many young people time now because 9ja no dey update their syllabus. Well later later I get sense come dey keep space for my biology note where I go draw dem later. This Christmas I go draw all of them.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
RockBell
|
|
October 13, 2022, 09:13:31 PM |
|
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.
I dom hear plenty rumors about the suspension of the asuu strike but I take time read the news for punch newspaper today but wetin I see there tire me. Federal government no reach any agreement nor meet with the demand of asuu as per the salary increase wey dem dey fight for since, according to the information, the union just call off the strike because of the appeal court ruling wey dem been get last week and the intervention of the house of reps too also make them to call off the strike. As we speak now, asuu say dem dey wait to see wetin our President go do even as them dom obey to resume work, dem dey wait to see if baba go increase the salaries of lecturers or not, my own be say I get strong believe say asuu go embark on strike again and this time, e go affect the apc campaign strategies because na next year wey election wahala go get head and trust me asuu go dey on strike that time. As the matter be now asuu and FG I no understand the matter be like say na alert does people they wait for now since government done talk say them go pay them for the remaining 7-8 month wey them no pay na so so meeting go they happen now and them don they agree I see asuu chairman they smile for one picture I say no wahala na, since phone go soon sing if alert enter, now everybody go rest from the strike omo but students don move on oh everybody they find money, choice no they them call off you resume.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Frankolala
|
|
October 13, 2022, 09:19:59 PM |
|
[t on what dp I no know whether e get any interview wey dem go say make we draw grasshopper or fish. Nigeria everything na old fashion. Secondary schools still dey use old curriculum then when d students won use catch up with this new era academic system. Anyway thank God for internet wey dey carry us along.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Marykeller
|
|
October 13, 2022, 09:21:33 PM |
|
Anything wey we d do, when it gets to our turn we go like over do am. We know sae our country bad, and all men wan japa with em and em family relatives for a better future and education. But at least em for d make sense if we d apply wisdom for wetin we d do, when we enter another peso land. Now, bringing in family relatives for UK don cast. Our body and plans don rest be that.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
October 13, 2022, 10:21:58 PM |
|
We know sae our country bad, and all men wan japa with em and em family relatives for a better future and education. But at least em for d make sense if we d apply wisdom for wetin we d do, when we enter another peso land. Now, bringing in family relatives for UK don cast. Our body and plans don rest be that.
I no see anything wey they bad for this matter, it is all legal and documented, and no be say as a student wey get admission to study abroad you go come begin carry all your relatives, e no work like that, as far as i know you can only take either your spouse or your children with you, and you go first of all tell the school say dependant go follow you come, so that them to begin fill the necessary paper work. As you they talk say e cast so e come be like say na illegal matters. If them wan stop dependants accompanying foreign students (though i they sure say e no go happen), then e go be general something, and no be only Nigerians wey the thing go affect. I for like am if you for post the news link make we check am out ourselves.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Offline
Activity: 2436
Merit: 4289
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
October 14, 2022, 05:09:40 AM |
|
Anything wey we d do, when it gets to our turn we go like over do am.
We know sae our country bad, and all men wan japa with em and em family relatives for a better future and education. But at least em for d make sense if we d apply wisdom for wetin we d do, when we enter another peso land. Now, bringing in family relatives for UK don cast. Our body and plans don rest be that.
Chairman, If e reach your turn, tell us say you no go do the same? Oversabi and overdo na our trait. Tell me say if you see opportunity for better life for your people dem you no go do the same. Make e just be say them dey do am legally then nothing sup and make e no shock you say na we work pass for that their UK. Nigerian sabi work hard when den see better opportunities to make money as e no dey very common for home. Another study been dun come out and na Nigerian be the most hard working migrants them for the abroad mata so make e no look like we dey go spoil the country. See ehh a typical Nigerians now very lovely person, how many person you dun bring come this forum make him come hustle out some daily bread abi u never noticed the way Nigerians take full here. Na same thing they happen and if you noticed na we work pass so provided we no dey scam make all their negative studies get out.
|
|
|
|
Majestic-milf
|
|
October 14, 2022, 07:45:42 AM |
|
Anything wey we d do, when it gets to our turn we go like over do am.
We know sae our country bad, and all men wan japa with em and em family relatives for a better future and education. But at least em for d make sense if we d apply wisdom for wetin we d do, when we enter another peso land. Now, bringing in family relatives for UK don cast. Our body and plans don rest be that.
Chairman, If e reach your turn, tell us say you no go do the same? Oversabi and overdo na our trait. Tell me say if you see opportunity for better life for your people dem you no go do the same. Make e just be say them dey do am legally then nothing sup and make e no shock you say na we work pass for that their UK. Nigerian sabi work hard when den see better opportunities to make money as e no dey very common for home. Another study been dun come out and na Nigerian be the most hard working migrants them for the abroad mata so make e no look like we dey go spoil the country. See ehh a typical Nigerians now very lovely person, how many person you dun bring come this forum make him come hustle out some daily bread abi u never noticed the way Nigerians take full here. Na same thing they happen and if you noticed na we work pass so provided we no dey scam make all their negative studies get out. Oga na true you tok and I don observe say we naija guys Sabi somtin pass doz white folks and most times na we b d brains behind some innovation ova der but dem no go gree admit. D truth be say if I get opportunity to go dia and work out way to take my family go, I go do am. Help others to help others nah be the beta tin.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
knowngunman
|
|
October 14, 2022, 10:10:03 AM |
|
ASUU DON CALL OFF ITS STRIKEThe academic staff union of universities has bowed to pressure, obey court order and suspended its 8 months strike. From the official release from ASUU, e dey clear say FG never settle them but court order don force them to suspend the strike. E dey painful as ASUU and FG just waste our academic session for a complete eight months without achieving anything. I for like Post the picture but I no know how to. So I go drop the link to the image of the official release. Thou na just part wey show say na court order make dem call off the strike I drop. the last paragraph of the release
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
|