Bitcoin Forum
May 26, 2024, 09:22:07 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: « 1 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 67 68 69 70 71 72 73 74 75 76 77 78 79 [80] 81 82 83 84 85 86 87 88 89 90 91 92 93 94 95 96 97 98 99 100 101 102 103 104 105 106 107 108 109 110 111 112 113 114 115 116 117 118 119 120 121 122 123 124 125 126 127 128 129 130 ... 417 »
1581  Local / Nigeria (Naija) / Re: Tinubu's plan for Blockchain and eNaira is appealing despite lacking details. on: March 10, 2023, 10:25:06 AM
The news wey I d receive be sae the governor of Lagos state Sanwo-Olu don follow em oga on top wey be Tinubu to approve cryptocurrency for youths in few days to election.
Quote
Despite the indefinite ban placed on cryptocurrency commercial trading by the Buhari regime and the Central Bank of Nigeria (CBN), Lagos state governor, Babajide Sanwo-Olu, is enticing youths in the state by floating the idea of cryptocurrency approval as he embarks on missions to canvass votes in a bid for re-election.
Link to info: https://gazettengr.com/sanwo-olu-entices-lagos-youths-with-cryptocurrency-approval-few-days-to-election/
Wetin I wan ask be sae for all this things wey our politicians the do? Why em d be sae when em reach for election, politicians go begin to d act good, d implement wetin d no implement at the early stage of their office? No be ojoro be that?

But you look this one na unlike the unrealistic promises wey our politicians dey promise ua and dem no dey fulfil am, you think say this one gi be one of them when the only thing dem go do to make the policy dey very effective na just to dey friends to blockchain technology. Immediately dem dey, boys go carry am firm there. When I see things like then I dey understand why Buhari and Tinubu no work because dem get different reasonings. Shall all this go still fit just be politics but I hope e no be and dem finally pass the law wey go encourage blockchain developed as e no go only create new jobs opportunity but also give man daily bread.

Meanwhile wetin other aspirate they talk about blockchain adoption abi dem no dey reason us wey dey this side of the hustle abi dem dey consider us minority and we no fit give them vote to enter office, Wetin other presidential aspirate be talk concerning blockchain. Una know say Buhari government follow for why many citizens never get the message as if blockchain been dey welcome na so so seminars we for they see and e for fit help some people start life through investing, trading, mining etc as depending solely on the government no fit solve Nigeria problem, we too plenty.
1582  Local / Nigeria (Naija) / Re: 2023 Gubernatorial Elections Discussion Thread {Focus on Lagos & Rivers States} on: March 10, 2023, 10:11:19 AM
Which to me no be lie. Becos I no see reason why them go shift am if not to make sure say evrytin to use rig dey intact. The one wey dey para me na say the Justice system no dey work; like say the politicians don put them all for pocket.

Read through the link I paste as source to the message and you go see the reason why them postponed the election. If you wan blame anybody na Peter Obi of Labour Party and Atiku Abubakar of PDP wey talk say make INEC no touch the BVAS but dem supposed reconfigure am for the Gubernatorial Elections. Based on the court judgement wey dem get from appeal na dem they cause this one now oh, make una no dey blame another person lol. Wait make I post am as the link talk.
Quote
The statement said the postponement was to make for adequate timing to reconfigure the Bimodal Voter Accreditation System (BVAS) ahead of the governorship and state assembly polls.

The Presidential Election Tribunal had restrained the commission from tampering with all sensitive materials –including the BVAS – used in the conduct of the presidential election following the request by the the candidates of the Peoples Democratic Party (PDP) and the Labour Party (LP), Atiku Abubakar and Peter Obi, respectively, who rejected the outcome of the presidential election.
Source: https://www.premiumtimesng.com/news/more-news/586918-its-official-inec-postpones-saturdays-governorship-state-assembly-elections.html

Based on the focus states; Wike dun dey play another politics and sadly people go still fall for am. See wetin I read for news today, Wike approves promotion of Rivers civil servants
Quote
Governor Nyesom Wike of Rivers State has resolved to implement outstanding promotion of the government’s workers in the state and fulfill his promise of employing 10,000 youths into the service.

The governor said that he had forwarded the list of members of the Civil Service Commission immediately to the State House of Assembly for screening to enable the commission to oversee the process.
Source: https://www.vanguardngr.com/2023/03/wike-approves-promotion-of-rivers-civil-servants/

Na another another political moves be this oh in my own opinion, because why him no do am since, na just few days to election him dey run this employment dem and who knows maybe condition go dey for the labour union congress in the state to support am for him boy to enter office for him to do more immediately him enter seat. This Rivers election no go easy, una think say Wike go fit put him boy for seat abi Labour, APC or even SDP wey Senator Magnus Abe dey represent go push PDP comot for office especially after wetin Wike do for presidential election.
1583  Local / Nigeria (Naija) / Re: Poor network reception is contributory to failed transactions. on: March 09, 2023, 05:35:21 PM
-This increase in demands from Nigerians for the digital wallet which has become the best alternative to a commercial bank, has forced many of them to experience overcrowded network congestion since everyone now relies on their networks to carry out transactions without facing any issues.

This na the koko but wait oh, all those banks and digital wallets wan tell me say dem no get maintenance team wey dey look how traffic dey to advice for the increase of system capacity. Okay wait you wan tell me say this banks get customers pass Binance or other cryptocurency apps wey dey transact billions daily from millions of users? The truth be say this banks don't value customer review as they have no effect in the Nigerian market, if na outside make dem mumu this thing and dem go see how their stock go just fall and wipe them out of business.

How many months now and the banks never upgrade dem servers, you wan tell me say all those maintenance awof dem dey chop wetin dem dey use am do. So dem no get cash to use maintain their network for a clean transaction. Wetin come dey pay me na this digital wallets, they're meant to be digital yet they're following the footsteps of the banks. See kuda wey been dey do everybody well but from no where dey dun Join dem even OPay of all people. Why this digital banks no go get better server. We dey truely surfer for this country, e just be like dem all gather hold meeting for our head to frustrate us.
1584  Local / Nigeria (Naija) / Re: Tinubu's plan for Blockchain and eNaira is appealing despite lacking details. on: March 09, 2023, 12:07:57 PM
You see this our leaders, them don know sae blockchain na the future and the youths are into it badly. Them they find ways to support am the way they can, not to talk against am. For Tinubu to talk this kind thing, em mean am and em do am without doubt.

Tinubu na industrious man no mata any other businesses wey dey rumor say him dey into, the guy get version and many people dun confirm am say his leadership enforced the development wey Lagos dey enjoy so. Like no be him start am oh but wetin him do as him enter power priorities the development and others governors wey follow, follow him foot steps as na him put them there. The only governor wey go against am wey be ambode, dem commot am immediately.

Dem say tinubu na talk and do, so make we dey watch, tinubu himself know say this blockchain adoption go benefit plenty people for him home state Lagos even though dem no vote am and I believe him go try make this happen. What's there to benefit of him making us suffer it won't be any different from what other president has done and he might just want to be different from the rest.

From the beginning of the APC government in 2014 campaigns till taken over of government, Tinubu was the spearheaded campaigner who promised Nigerian youths millions of jobs. Till date one {1} job has not been implemented by the APC or Tinubu party in the country.

Immediately a president take over the seat, he's now incharge, nothing wey party go fit do am and I think that's what happened between Buhari and tinubu and might just be the reason tinubu wants to do it himself. Maybe him dun try to talk with Buhari but baba no gree thinking say him wan control am as him dey control everybody wey him put for seat. No forget say even baba been dey against tinubu presidency so obviously something was wrong between the two because how you go deny your master success.
1585  Local / Nigeria (Naija) / 2023 Gubernatorial Elections Discussion Thread {Focus on Lagos & Rivers States} on: March 09, 2023, 10:30:45 AM

After our discussion on the spams the board was generating due to the Presidential election, this suggestion was thrown out there but upto this moment I haven't seen an thread on this.
Thankfully the election has come and gone and for next big event in the country we'll just create a thread to discuss things ongoing. For example, for the upcoming Governorship election, someone can create a comprehensive threads that put into account of all the 36 states or key states (states wey their election go hot) for decision. Now all decision will be carried out there and whatever threads that pops up in regards to the governorship election will be reported to be locked.

Now understand say this thread like this no be for politics in general but only for the gubernatorial election wey dey come up very soon. If you get other political discussion carry am commot for this thread so we no go confused ourselves. This thread na self moderated and any discussion wey no concern the governor election I go delete am. Also any topics wey concerned this governorship election wey dey outside this thread, report am to moderator with reference to this thread and them go lock am, that's if the person no gree hear warning to lock the thread.

Now to the matter's at hand, see our first discussion; It’s Official: INEC postpones Saturday’s governorship, state assembly elections
Quote
The elections, scheduled to hold on Saturday, 11 March, two weeks after the presidential election, will now hold on 18th March.
Source: https://www.premiumtimesng.com/news/more-news/586918-its-official-inec-postpones-saturdays-governorship-state-assembly-elections.html

I think we all know the reason behind this postponement but you think say e go get any effect on the outcome of the election on the 18th of March like people go lose interest or more people go dey interested in the election, within you think? Bare in mind many people postponed their business/events because of the previous election date.
1586  Alternate cryptocurrencies / Tokens (Altcoins) / Re: {ANN} Hector Network: Where (3,3) & (4,4) became; A Deflationary Utility Token. on: March 09, 2023, 09:30:32 AM


In the News: It’s all over Twitter, Hector Network is launching a new product on 9 March called SaaS (Software as a Service) Bonding. At the core of the concept stands the benefit that users can deposit their tokens into the protocol in exchange for discounted tokens distributed at a future date. The first partner to kick off the launch party will be no other than SpookySwap and its $BOO token. Fantom Talk has published a fantastic overview (see below) with the essentials of the new feature. For more insights, you can also read the medium article through the following link: ow.ly/zIcm50N702G.

For what happened last week at Hector Network?Read our weekly recap here 👇
🌐 http://ow.ly/4wXW50NbYeo
1587  Economy / Gambling discussion / Re: ⚽ Football Transfers Speculation, Odds and Predictions on: March 08, 2023, 05:04:02 PM
Another day and another news.

It seems like manchester united and chelsea have been preparing biggest bid for osimhen. It seems like that that already made by osimhen if he was saying EPL was his big dream has been triggering some big clubs in EPL to sign him.
https://www.football.london/chelsea-fc/transfer-news/chelsea-victor-osimhen-manchester-united-26403816

I expect Didier Drogba to be doing his agent work by now in trying to convince Victor Osimhen to come to Chelsea. He's our African ambassador and has been talking with players to choose the club over others, Victor Osimhen is the next Didier Drogba and even the special one Jose Mourinho has said it himself. Osimhen will be a big name in Chelsea especially as we have everything sorted out right now but don't have a typical number nine and obviously a coach that I think we might get next season. African players has a history of doing very well in Chelsea especially the blacks one and we have a very huge fan base especially in. Nigeria the hike country of Victor Osimhen.

It's a dream of every Nigerian international player to play in the Premier league, that's like winning the grammar in football over here so it's just a matter of time before this becomes a reality. As for the cash, will Manchester united be willing to spend? Because I know Chelsea aren't afraid to do such. We could easily sell some players to fetch money for his big money move as anything that has to do with Victor Osimhen at the moment has to involves lots of euros since he's currently at the top of his games and in the news with his constant goal scoring runs that's on, at Napoli.
1588  Economy / Gambling discussion / Re: UEFA Champions League 2022/23 Season on: March 08, 2023, 04:54:21 PM
Chelsea's win yesterday is one of the surprises of this UEFA Champions League competition. Just like we saw in the world cup when lowly-rated teams defeated some of the best teams in the world. It was one of the greatest wins of the team this season and Chelsea deserves some respect. After all, some big teams like Barcelona have been knocked out of the Europa League. I saw the joy in the face of the players and coach, Graham Potter has suffered psychologically. Boehly gave Potter a handshake and a hug in the tunnel after the match. Chelsea is improving and if they can win the match against Leicester In King Power Stadium on Saturday it will be a clear sign that they are back.

Wait are you calling Chelsea a small club compared to Dortmund?  Chelsea that has two champions league trophies to their name with having their most recent just two years ago? Are you taking about the same Chelsea or I must have read your post wrongly, you don't write big teams off just because they're having a bad season or having Real Madrid showed enough reason to not think in that way. Chelsea should be defeating Dortmund with their B team and not the talents currently in the first team. Chelsea with the right manager will destroy the Dortmund team that came to Stamford bridge yesterday. Did you see the amount of chances that were created by Chelsea but they couldn't finish.

This shoudn't be a surprise to you infact they were just leading by a goal that they got out of our mistakes in their home so how did you expect them to outplay us in ours? We went to Dortmund home and balled them but they got the lucky goal. Yesterday we still outplayed them with them only getting into the game when Graham Potter made wrong substitution by removing our best man on the field J. Félix. He has been important this second half of the season, it doesn't matter if he doesn't scire or assist still he's a threat that keeps the opponents on their toes when he's on the pitch.
1589  Economy / Gambling discussion / Re: Premier League Prediction Thread 2022/2023 on: March 08, 2023, 04:41:04 PM
Chelsea have managed to qualify for the next round in the Champions League. and tomorrow we will see if Tottenham will also be able to do the same. because Tottenham's current position is indeed the same as Chelsea's condition yesterday. namely in the first leg Tottenham also suffered a 1 empty defeat at Milan. Well now Tottenham will be the host so can Tottenham do something extraordinary to bring more teams from the premier league that qualify for the next round in the Champions League.

Please we didn't manage to win Dortmund, they're always a small club compared to Chelsea, we have just been unlucky due to Graham Potter poor coaching skills that's why it looks like we aren't favorite in this games. We could be poor in the premier league but when it comes to champions league experience, we have that in the bag. We should be scoring more than two goals last night but weren't lucky enough and that's has contributed to most of our draws and defeat this season. We have just been unlucky when it comes to scoring. We play good football but lack goal scoring threat and even with all our reinforcement we still have that issues and that goes to tell more on the manager than players.

Our next game is against Leicester city and we should be Winnie that as well, with all our bad form yet we aren't that far away from the fourth position and that goes to show how badly other side has been as well this season. If not for the draws we have been getting should be far worse than where we are at the month but thankfully that's not the case. We play Leicester city then Everton next and with this two wins we should be closer to the top four finish that we truely need this season so we can regroup properly and forget about this season unless something miraculous happens with winning the champions league.
1590  Economy / Gambling discussion / Re: Saudi Professional League 2022/2023 on: March 08, 2023, 04:22:14 PM
Al-Ittihad vs Al-Nassr match will take place tomorrow. The latter should win comfortably, given their star power, but Al Ittihad has performed exceptionally well so far in this season. I was searching for odds, but so far none of the sportsbooks have provided the same for this match. I wanted to see how much lopsided are the odds for Al Ittihad. Although Al Nassr would be the overwhelming favorites, given their top form Al Ittihad has a significant chance to get some points out of this match. But we need to see the odds, before deciding whether to bet on this match or not.

This match is going to be a very tough game and ones of Ronaldo's toughest this season since moving to Al Nassr because for a very long time, Al Nassr has found it difficult to win Al-Ittihad having lost four times in their last meetings and draws zero, zero on one occasion. Al-Ittihad has been doing well for themselves this season and even defeated Al Nassr when last they met at the Saudi Super cup semi finals. Tomorrow I think the title might be decided since a win over Al Nassr takes Al-Ittihad to the top of the table and them having conceded less goals than Al Nassr, having lost the same amount of games shows they're capable of causing an end to the fairytale of Ronaldo victory in his first season at Al Nassr.

I hope Ronaldo turns up tomorrow since he enjoys turning up for he biggest games in his career. He has made a name for himself as a big game player and tomorrow should come with him backing that up. Maybe getting a hat trick of assist or goals should help make that possible. Al-Ittihad will try to frustrate Al Nassr tomorrow but I hope for the sake of the media not rusting Ronaldo, he actually turns up as it'll be a let down if they lose their first position.
1591  Other / Beginners & Help / Re: Consistency But don't give up. on: March 08, 2023, 03:56:00 PM
Well, as a beginner at bitcointalkz, or for you who just started new, you've gotta try as much as (basically everyday) to keep sharing contents or making eligible posts with also commenting on other people's contents in order to grow your status. When you share your contents here and it is very valid and formidable, people begin to ask questions that could lead to them commending your efforts or contents, by so doing you earn merits from encouraging people.

It isn't a must to keep on sharing content everyday as you say, this isn't some social media platforms were you have to constantly engage your followers or audience to stay relevant. What matters must here is the content that they're sharing, hope it's informative, educative or adding to the growth of the forum in generally. Those are what make you get rewarded and not not when you're staying active in hope of getting rewarded with merit, you won't get it. You could as well only write when you see something worth contributing to and still have enough merits to rank up due to the quality of your works then someone who's active everybody just been active without any impact.

As for consistency been the way to excellence, that's quite true but not when you're doing the wrong thing consistently. For example, spamming or writing generically doesn't contributions to your growth on the forum instead it labels you with been a nuisance to the forum which will probably ends you in meriters blacklist and also reduce your chances of getting hire inrto campaigns etc. If you're been consistent, make sure you're doing such with the right things like instead of been consistent with your writing on the forum, you could do more of reading and watch how impactful that'll be to your life.
1592  Other / Beginners & Help / Re: What is a P2P exchange? on: March 08, 2023, 03:39:50 PM
So... Bisq?
Yes but we should have more platforms like bisq instead of only relying on Bisq. The problem with the Bitcoin community is they prefer to use Binance who have complete control over your Bitcoin stored on their website.

Not don't blame the community, you should be blaming companies like Binance that has made the community lose focus and don't understand what true decentralization is all about . Ask a typical newbie in the space what's an example of a P2P system and the first thing they'll tell you is Binance P2P before naming other centralized P2P platforms. This is why we owe it to the community to educate them whenever the chance present itself like what's been done on this thread. Binance is destroying the system, the community are getting too comfortable with centralized services that we forget that's exactly the opposite of what this industry is meant to represent.

Binance are forcing themselves on the community, they're buying everything, from coin tracking platform to wallets and having a large share in other projects coming up in the industry. Also take a good look at projects that supposedly do well this days, they have to first sell their souls to CZ through him having a large circulating supply of the projects tokens either from his firm directly investing in the project at earlier stages with very cheap buy-in price or the founders given Binance the token for them to be eligible for listing on their exchange. All binance is doing is trying to detect everything that happens in the industry. They're sabotaging the growth of true decentralization on purpose.
1593  Local / Nigeria (Naija) / Re: Tinubu's plan for Blockchain and eNaira is appealing despite lacking details. on: March 08, 2023, 08:14:04 AM
It will be difficult to trust the words coming from a Nigerian politician who rigged his way into office and is about to force himself on the Nigerian people. Forgive me but I do not believe these guys until I actually see them doing something. We dun hear many many talk for politicians, some dey especially targeted to make the youths happy, and fool us into believing that they have us at heart. Poverty has been weaponized in Nigeria and will continue to be so far the people who have been in power for the past couple of years continue to rule us, they are about to be sworn in again. I find it hard to believe that they will really make any policy that will be to the favor of the Nigerian youths, especially any policy that has the potential to help them break out from the grip of poverty.

No be lie when you reason an twice, maybe na script tinubu just dey read, maybe na wetin him campaign organizers write for am to read since dem know say Nigeria get lots of tech bros wey dey wait on wetin the government dey talk considering technology to know if them go throw support their way. You know this politicians can say anything to make sure they get the support of the youths to get in office. Shall him dun enter na, make we dey watch to see how the thing go play out. Me sha dey positive, I no go gain anything from been negative since I can't change the outcome of the election and the judiciary system isn't trustworthy to rely on.

I didn't read his manifesto and I don't know if he actually said anything about adopting cryptocurrency and digital currencies during his administration but I would take his word as a pinch of salt. I don't know but I don't think he really meant what he said, I take it as one of those lies politicians say to get hold of power.

See the news there, it's right there that he said it in his manifesto, him talk d thing during his campaigning, and now as him dey give his acceptance speech, him still talk am again. If him no mean am there was no need for him taking about it during his acceptance speech since him dun already enter the office na abi you dey think say dem script am like this so news media go carry am and him go win more favor in the eyes of the tech bros in Nigeria as anything wey positive towards blockchain development entirely in the country dey positive towards technology development as well.
1594  Local / Nigeria (Naija) / Re: Nigerians Aren't Turning to the eNaira Despite Crippling Cash Shortages, WHY? on: March 08, 2023, 07:52:30 AM
In my own opinion I think CBN has failed to put in place the necessary measures for the eNaira to be accepted as a digital currency. The public enlightenment has been poor and this could be attributed to not wanting to spend money to promote it but they might still have another chance to get it right this time with the naira redesign. The scarcity of the naira notes have made businesses to be opting for different means of payment aside the traditional fiat and bank transfer, so it's another golden opportunity for eNaira to flourish if CBN can go back to the drawing board and correct their mistakes.

You no lie for wetin you talk but what if the federal government abi the CBN demselves know say this cashless policy no go last and when the cash go return then this Enaira no go ell again so dey no wan waste money. Because it's unlikely say government go bring new development and dem just lock up without trying to create any awareness. I dun talk this talk but make am repeat am. How dem wan take implement the cashless policy if dey dun increase the duration of the old naira note for another one year. I no understand country wey no fit stand on wetin dem talk and who even carry dem go court like no cooperations within demselves.

I think one reason why Nigerians don't use the e-naira is because it has not proven distinctly why it is better than other payment platforms that we have been exposed to before this e-naira adoption.
Also, it might be we fear the fakeness of the site.
Furthermore, it could be the charges we fear.
I believe if the FGN, CBN and other necessary bodies do the needful to advertise more about it across all channels, it would gain mass usership.

Nigerians no go care of charges if the app dey deliver normally and e dey acceptable by all. You see banks wey dey charge wetin no good yet Nigerians still dey use dem abi na our internet service providers or airtime. If you see wetin those people dey charge us compared to other well  civilized places you go cry yet we still dey use them so comot that charges fear. The koko be say men no sabi about the app if not e for dey preferable than all this banks app we dey. Oya see as I get update say OPAY sure pass dis time as dem dey hardly get network issue and their transaction na ASAP, I  rush download am and na wetin I dey use for over a month now and no complain. Make dem market the app wella.
1595  Local / Off-topic (Naija) / Re: Is Yahoo(Street)the last hope of a common man? on: March 08, 2023, 07:39:02 AM
Una go jst dey paint unacef black.
Hw una our image wan carri beta if na onli watin bad we dey always dey yarn at our naija anytym way we open mouth talk! Omo, e no gud o, no b we bad pass bt na d idea way many pple 4 d forum get abt we way b naija nd e dey very bad. Some kind talk eh, mak we dey leave am 4 house.
If na work b ur wahala, fine work or do business, no solution wan com out dis talk except 2 rubbish us d more 4 d eye dem way dey see us 4 here.

U dey mind dem, dem think say if we come out dey paint paint ourselves bad say we for reach were we dey today for the forum. Wait you think say Nigerians self dey hack or scam? We no even sabi work reach man wey dey run package for away but we just dey carry carry head up like say na we we when nothing we sabi. Abeg make una dey create reasonable threads for discussion that doesn't have to be about fraudulent activities and all that, create threads on Bitcoin, how's it affecting the average Nigerian life and how to improve it's awareness, policies by the government etc.

Normally wetin we supposed dey discuss here na wetin go add meaning to our life either e help use financially, educationally or general knowledge and not careless talk wey no go add anything positive to our life. Leave yahoo talk for yahoo boys. You you dey Bitcointallk, talk about Bitcoin na here your own hustle dey. Talk about your own hustle. The more we talk about Bitcoin na the more your knowledge go dey improve because if you no sabi wetin dey sub here you go just hang and when you interact with the general forum, e go just belike you no follow.
1596  Alternate cryptocurrencies / Tokens (Altcoins) / Re: {ANN} Hector Network: Where (3,3) & (4,4) became; A Deflationary Utility Token. on: March 08, 2023, 07:13:10 AM


Hectorians! You're not going to believe this!  It's incredible!  It's fantastic!  You absolutely can't miss this!  You have got to be involved!  Yes!  You got it, it's time for another Midweek Marbles Marathon Wink

Join us on Twitch this Wednesday at 23:00 UTC for lots of Marble action with a prize pool of 150 $TOR!  Game Night is open to everyone so come on down and bring the party!

🌐 http://twitch.tv/hectornetwork



Hectorians, have you voted? With your FNFT you can vote for your favourite lock farm and influence the percentage of rewards to the farms you vote on. 
 
All the votes collected in one period will greatly affect the reward percentage in the next period, so, before the "Next Reward Distribution" countdown timer expires (visible on the voting page), vote for your farm and influence your rewards.

Vote here 👉 https://app.hector.network/voting
1597  Alternate cryptocurrencies / Tokens (Altcoins) / Re: {ANN} Hector Network: Where (3,3) & (4,4) became; A Deflationary Utility Token. on: March 07, 2023, 10:54:25 PM


Attention, Hectorians! Hector SaaS Bonding is going live in 2 days!  Are you ready for it? 👇

ℹ️ Info: http://ow.ly/SC5750NaHOH



Dear Hectorians, we have another awesome BVB giveaway! 😍
 
Don't miss the BVB's match vs. CHELSEA, and do the tasks to win amazing BVB Merch! 👇

🌐 http://ow.ly/R2PJ50Nbhel
 
⌛️ March 11th
1598  Economy / Gambling discussion / Re: Saudi Professional League 2022/2023 on: March 05, 2023, 10:52:55 PM
People are defending a striker as "not needing to score every match" is funny. I get it, this dude was seen as the best player ever up until last season, even at his age, he had hattrick in the premier league literally just last season around this time, only one year has passed and they just can't accept the fact that, Ronaldo ain't the big news he used to be.


Please what are you saying, this is a player that's 38 years old and still delivering when you check the overalls statistic. This guy just scored two hat trick back to back like it was nothing and projected his club to the top of the table. Him taking a break and not scoring in one or two games doesn't automatically make him a bad investment for the club besides Ronaldo coming to Al Nassr was more than him just been their striker. They needed him for other benefits which the club had received so far.

The clubs internal revenue had gone up by a far margin, fans are now interested in watching them play and rival clubs can't wait to play them as well knowing fully well both clubs will benefits from the ticket sales for the family. The guys is single handling building the clubs social presence etc. Please let's give him a break and it's not like he played badly in the game but I'll advise someone else to takes the freekicks from now henceforth unless he's the best man in the team for that.
1599  Economy / Gambling discussion / Re: Premier League Prediction Thread 2022/2023 on: March 05, 2023, 09:40:38 PM
Considering tonight's match is Chelsea vs Leeds it will be in doubt again whether Potter will win or if they are back to showing a bad performance even though there has been a lot of criticism for him but I don't know if tonight will be a Chelsea win after the two previous defeats and the rest draw.

Remember that Leeds at home beat Chelsea 3-0 to nothing and now they meet again Stamford Bridge this should be revenge for Chelsea but I still doubt it for Chelsea's performance now.

Glad your doubt was cleared as we didn't only win Leads United but we kept a clean sheet while recording for so. Clean sheets and wins has been something Chelsea weren't doing for quite sometime but it seems like this might just be the beginning of a new story for the club. Yesterday game wasn't only about Chelsea winning but the way we played showed some improvement in the squad and the boys wanting to play for the management. I still have some worries and that was in the substitution.

Those players Graham Potter brought on were good players but it seems they were brought at the wrong time so they had no impact on the game excluding Gallagher that was super active. Players like Havertz that was still playing while others players having a good game got removed got me worried for a second there especially when Leeds united started pressing our defense, looking for a goal to steal the point home.
1600  Other / Beginners & Help / Re: What is a P2P exchange? on: March 05, 2023, 06:57:36 PM
Anything that has to do with Binance is completely centralized, it doesn't matter if they developed it themselves or acquired it, the moment it's under the control of Cz it becomes centralized. That man Cz is one of the problems of this industry, people think he's some savior (second Satoshi) and wants the best interest of the industry but that's a complete lie. I won't be surprised if it turns out CZ was a Chinese undercover agent sent by the Chinese government to conquer the cryptocurrency industry and what better way to do that then through an exchange that can detect what people sees and invest in.

Trust wallet was open source before it got acquired by Binance even their P2P isn't decentralized. P2P has to do with decentralization and Binance is centralized therefore Binance can't be offering a P2P exchange. There's nothing wrong with using Binance to only trade but do note, whenever you're doing that you're selling your private information to them (this happens with all centralized platforms like Facebook etc) as they monitor some other activities that's beyond just trading on their exchange which can be sold to third parties (advertisement parties) which target ads at you when you use other platforms.
Pages: « 1 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 67 68 69 70 71 72 73 74 75 76 77 78 79 [80] 81 82 83 84 85 86 87 88 89 90 91 92 93 94 95 96 97 98 99 100 101 102 103 104 105 106 107 108 109 110 111 112 113 114 115 116 117 118 119 120 121 122 123 124 125 126 127 128 129 130 ... 417 »
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!