Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1109
Use chips.gg
|
|
August 02, 2022, 08:17:18 PM |
|
I know say we get undergraduates for here, i believe say una don hear the news, ASUU hold meeting today and them don reach agreement say the strike go continue indefinitely,
If you be undergraduate for here wey dey affected by ASUU, my best advice for you na for you to go find wetin you go dey do, most preferably like i dey always talk, go learn high income skill or learn more about crypto as e be say you dun dey here already. Nor dey wait for ASUU and government, their children either dun finish or dem dey private or obodoyibo. The strike fit nor end anytime soon, the matter tie wrapper. I been see where dem yan say "two years nor dey too much for nigerian students to sacrifice unto the struggle" ...who see am? The people i dey reason for too na parents wey dun pay rent for their pikin dem like my aunt, school dun go strike... house rent dey count dey go...money dey waste. Pikin wey just enter school for year one, instead of am to dey learn, e dum turn vendor for WhatsApp, thanks to Government. We need a complete overhaul of the current system for things to get better.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Wiwo
|
|
August 02, 2022, 08:52:04 PM |
|
What if crypto trading because illegal? I see say the only reason we dey carry shoulder up na because government never ban crypto trading for the country and before you think say dem no fit do am remember wetin happen to twitter. Websites are centralized as such dey fit ban access to them for the country although VPN go clear road but e no go easy as e been dey before. And if them ban the trading then the officer go get right to dey distrub people.
E no get anyhow you go tell me say crypto trading no dey affect dollars price as well. I understand say the economy no good and na the major reason we Naira dey crash but we get other smaller factors and one of them na the unregulated crypto trading wey dey go on for the country.
Bros just like others have stated even though the volume of daily crypto currency trading contribute to the dwindling naira exchange rate against the United States dollars, the truth still remains that crypto currency trading is a global activities just like other forest exchange commodities and even if their are not licensed in some situations their still given free hand to operate. I will not expect a total ban but I will much expect some for of regulation and taxation soon since centralized exchange like binance still operate within the a bird of the government's laws. E nor go easy like that to ban crypto trading for we naija. Sake of say even some kind top companies wey some of we government officials dey run for background don enter crypto trading (insider informate). To digress a little, even sef we go wake one day hear say dem don legalize Igbo sef. Of course for medical and recreational purposes because dem don see say na very lucrative market. Ok back to the main gist. E been dey easy for dem to ban twitter because say dem nor dey benefit from am and na SM. No vested interest. But you see crypto trading, lie-lie baning am na future impossible tense be dat . @Davidvictorson no doubt am say one day weed 🌿 go dey legalized for 9Ja after all aside from the fact that that sector is a very lucrative sector for the economy, secondly Rastafaria an religion and if senior advocate fit dress like herbalist enter High Court, sake of say him believe in his traditional religion, then also a Rastafarian have equal right to go public and legal after all there all religions what differs is their followers.
|
|
|
|
uchegod-21
|
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR JULY, 2022. I don carry update of how our waka be for last month come we local thread here. As e dey be, e go show us who steady here pass last month and e go make us to know our effort and decide to increase. I copy the data wey I use for this post for igehhh thread for Meta https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.msg57824603#msg57824603 Top 15 active users May 20221. Gozie51 [26] 2. uchegod-21 [19] 3. Coyster [18] 4. Adbitco [15] 5. Charles-Tim [14] 6. Davidvictorson [13] 7. Rruchi man [12] 8. igehhh [12] 9. BIT-BENDER [10] 10. Mr.right85 [10] 11. cytpoway121 [10] 12. CryptopreneurBrainboss [8] 13. Hyphen(-) [8] 14. Maestro75 [8] 15. RockBell [8]
Comments/Observations- After some months wey Uchegod-21 don dey top of the table, finally, Gozie51 don dethrone him. Gozie51 been talk say em go climb the top and him doam. Congratulobia to him.
- Uchegod-21 no go too far, e dey for second. But people like Maestro75 slide go down for the table
- Star man like Coyster don enter top 3 as BIT-BENDER and igehhh dey drag position for middle
- Big names like Charles-Tim and CryptopreneurBrainboss made the list. Charles-Tim don improve, e be like him don recover him form. Who knows weda him go steady back for number 1 wey be him favorite position
- New names don enter the list wela, like RockBell, Mr.right85 and cytpoway12.
- Congratulobia to everybody wey make the list including Star men like Davidvictorson, Rruchi, Adbitco and hyphen(-). Abeg I wan see all of una for this table next month
Gozie51 abeg comment for this post for your merit. Congrats.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 02, 2022, 09:41:31 PM |
|
Star man like Coyster don enter top 3
You no lie oh, i no know if i go fit ever carry first, cause the senior men them wey they my front so ehn, them gallant wella for this thread and i commend them no be small. Having said that, me i no go lie oh, this our local thread come they sweet well well pass before oh, na so so quality discussions and topics they pop up everyday and na so everybody they drop their own contribution wey make sense wella. Make we just continue this way, soon e no go be local thread again oh, e go be local board. I comot cap greet you Mr uchegod21 and everybody wey they active for here too.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
August 02, 2022, 09:43:59 PM |
|
- Congratulobia to everybody wey make the list including Star men like Davidvictorson, Rruchi, Adbitco and hyphen(-). Abeg I wan see all of una for this table next month
Gozie51 abeg comment for this post for your merit. Congrats. I can see the list improve pass last month and some members are gradually recovering and activities on this thread is coming alive again, @uchegod-21 waiten you dey do so make sense and this go help encourage everybody to try put body small for this corner, make we follow put mouth for waiten concern all of us. Am really proud of the level of improvement and development that is happening on this thread recently and I go follow the top the merit for the winner of the month if I have, and that could come as a bonus merit for the top member of the month. I done return back from paternity break and my face go show for next month 📈 stats.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 03, 2022, 05:13:22 AM |
|
Campaign dun make Gozie51 turn Charles-Tim for this last update hahah. Well e goes well if motivation dey to encourage more activeness for our local board. Make we just wait until we get this board as others go begin jealous based on the kind activities we go dey arrange for the board. You know na Nigerians no dey carry last, we sabi show ourselves and I believe we go do well. Make oga Theymos consider us na, I just tire for the whole matter and it seems man dun dey tire too because even names I dey normally see dey very active here dun reduce activeness and it's not making sense.
Make I great una officially and welcome una to the Month of August as e be like na my first time I dey post here for the month of August be dis. This Month so, market fit rally up small so no fail to take position. This one na quick gain something no be long term hold as I no be dem big name speculators hahaha.
|
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1722
Merit: 5197
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 03, 2022, 09:11:07 AM Last edit: August 03, 2022, 12:46:18 PM by Charles-Tim |
|
Campaign dun make Gozie51 turn Charles-Tim for this last update hahah.
It is great, this has been what we ever wanted, for Nigerians to be more active on our local board. @Gozie51, you really make sense for that. But this has been happening like 2 or 3 months ago. After the last update or so, I stated the reason why I am not active on our local thread, unlike before, not that I am not only active on our local thread, I do have over 50 to 70 posts weekly before as well in total, unlike now which has reduced to like 30. The reason Charles-Tim is no more active like before is because my time is occupied with other things which I can not just disclose here. But I can see that our local board is now having more activities, what we lack before that we do talk about. Gozie51 and every active posters on this local thread, you na all weldone.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
GiftedMAN
|
- Congratulobia to everybody wey make the list including Star men like Davidvictorson, Rruchi, Adbitco and hyphen(-). Abeg I wan see all of una for this table next month
Gozie51 abeg comment for this post for your merit. Congrats. I dey give Salama to all the people wey their name show face for last month wey be July update, walahi all of una try weller as una take make our local board here be hot and very active last month. I dey also recognize our own person wey be @Gozie51 my brother your face show and your show shine as you take wear the cap so for last month keep the fire burning. @uchegod-21, you do well as you take dey active here too and as you take dey samma us dis update every month no stop and I believe say more oil go dey your head as you take dey do well here, una congratulobia. . Make I great una officially and welcome una to the Month of August as e be like na my first time I dey post here for the month of August be dis. This Month so, market fit rally up small so no fail to take position. This one na quick gain something no be long term hold as I no be dem big name speculators hahaha.
Senior man I greet you specially too and I dey wish you a happy new month. Thank you for dis correct information wey you give us now I believe say dis kind things go help us make small profit take recharge our belle kingdom, you do well.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
August 03, 2022, 04:28:19 PM |
|
Firstly ehn, Naija government go try ban watin dem no fit collect tax from. That na why dem come up with e-naira. Like this sef, I never see person wey dey use am or even champion the cause. Many of these government people, even many of the companies wey dey Naija dey use their Bitcoin do trade wey big well well. If to say dem dey too use bank, the exchange rate of dollar to naira right now go dey very huge o. We never even talk dat one finish, some people dey say dem no want election to hold in 2023. Abeg which way Naija?
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
Wiwo
|
|
August 03, 2022, 04:32:59 PM |
|
Campaign dun make Gozie51 turn Charles-Tim for this last update hahah.
It is great, this has been what we ever wanted, for Nigerians to be more active on our local board. @Gozie51, you really make sense for that. But this has been happening like 2 or 3 months ago. After the last update or so, I stated the reason why I am not active on our local thread, unlike before, not that I am not only active on our local thread, I do have over 50 to 70 posts weekly before as well in total, unlike now which has reduced to like 30. The reason Charles-Tim is no more active like before is because my time is occupied with other things which I can not just disclose here. But I can see that our local board is now having more activities, what we lack before that we do talk about. Gozie51 and every active posters on this local thread, you na all weldone. @Charles-Tim what @CryptopreneurBrainboss said is relatively true even me I don reason the same thing but I use myself as an example, true be say we dey occupy with real life activities as you know say my wafi born baby so for the past four months am on paternity duty, and that have slow down my activities generally on the forum. But then again the campaign I was in which is blackjack does not count local board/thread, so that one 2 effect my presence for here since I dey try manage the little time I get, so do not make much posts. But when parade change and I come dey for campaign were at list awards some posts to local board e come encourage me more and I must say thank you to@ CryptopreneurBrainboss for the privilege to work with him on this one. So @Gozie51 is not the only one in that category because even @CryptopreneurBrainboss is a party that him been dey blackjack too. I may be wrong though but to a large extent, all of you can attest to that fact with 80%+ true. I greet every body for we house how the evening, hope say e dey go well.
|
|
|
|
Asiska02
|
|
August 03, 2022, 07:56:24 PM |
|
Make we just wait until we get this board as others go begin jealous based on the kind activities we go dey arrange for the board. You know na Nigerians no dey carry last, we sabi show ourselves and I believe we go do well. Make oga Theymos consider us na, I just tire for the whole matter and it seems man dun dey tire too because even names I dey normally see dey very active here dun reduce activeness and it's not making sense.
Dis local board wey we dey fight for go really make sense if we get am as soon as possible oo. I no fit wait make we dey discuss dem serious matter wey go help we all for d country and thrive for beta tinz for dis forum. Seriously activeness don reduce wella for here because even me too neva show for here for some time now. But as you don draw am to our notice, we go dey active more frequently dan before.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Adbitco
|
|
August 03, 2022, 10:15:30 PM |
|
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR JULY, 2022. I don carry update of how our waka be for last month come we local thread here. As e dey be, e go show us who steady here pass last month and e go make us to know our effort and decide to increase. I copy the data wey I use for this post for igehhh thread for Meta https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.msg57824603#msg57824603 Top 15 active users May 20221. Gozie51 [26] 2. uchegod-21 [19] 3. Coyster [18] 4. Adbitco [15] 5. Charles-Tim [14] 6. Davidvictorson [13] 7. Rruchi man [12] 8. igehhh [12] 9. BIT-BENDER [10] 10. Mr.right85 [10] 11. cytpoway121 [10] 12. CryptopreneurBrainboss [8] 13. Hyphen(-) [8] 14. Maestro75 [8] 15. RockBell [8]
Comments/Observations- After some months wey Uchegod-21 don dey top of the table, finally, Gozie51 don dethrone him. Gozie51 been talk say em go climb the top and him doam. Congratulobia to him.
- Uchegod-21 no go too far, e dey for second. But people like Maestro75 slide go down for the table
- Star man like Coyster don enter top 3 as BIT-BENDER and igehhh dey drag position for middle
- Big names like Charles-Tim and CryptopreneurBrainboss made the list. Charles-Tim don improve, e be like him don recover him form. Who knows weda him go steady back for number 1 wey be him favorite position
- New names don enter the list wela, like RockBell, Mr.right85 and cytpoway12.
- Congratulobia to everybody wey make the list including Star men like Davidvictorson, Rruchi, Adbitco and hyphen(-). Abeg I wan see all of una for this table next month
Gozie51 abeg comment for this post for your merit. Congrats. Omo no be joke me don come carry 4 position wey be say last time I follow top, Sha e no easy one or two been dey worry me but thank God today I m fully back to my feet. Sickness been tie me down although I notify one of our man @Wakate trust this month of August my name go enter number 1. Thank you all for the effort and time to grow the thread.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Majestic-milf
|
|
August 04, 2022, 09:12:47 AM |
|
E get somtin wey don dey wori me for chest and I say make I bring am make una folo put mouth for the matter.
With the way country don choke man and sapa dey hold every bodi we know say 2023 elections dey show so, wey politicians go like wan use youths, dem fit wet their pockets with small change and dis one fit ginja Dem to cari kala, nai wan major celeb wey Dem dey call buju bnxn com dey cap careless say make we legalize egbo for the country. Why him brain no tell am to move for BTC adoption instead? Because as e be, naija dey 39th place amongst countries wey be BTC padi.
For naija we get youths wey go fit take egbo and notin go happen, but e get the ones wey head nor fit cari and some of these ones fit go dey do bad things. We dey hear of cases of rape, stealing and other kata kata movement.
But if we as leaders of tomorrow fit use our influence, like Buju bnxn case, push BTC, the government fit reason am, because na wetin fit grow economy as wetin we need pass.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Adbitco
|
|
August 04, 2022, 09:52:39 AM |

Why them go legalized egbo for we country and by the way self him no get the power to talk such thing wey be say commissioner for health no fit accept that kind thing, we know say egbo na bad thing and if any of them don go smoke finish them go come out cap anyhow as them like wetin be the future wey him get for we country wey other countries their youth dey inside industry dey build things to help the growth of their country innovating things wey go help them balance for life our own na to carry kala, egbo, mgborumini, TM, and any kind of bad drugs the scatter we country. Abeg just leave those people wey no wan plan their lives well. At least we know say we don suffer both the Rich and poor dey cry for the government so make e no be like say e no affect anybody so na the right time for we to vote wisely no be to sell our vote because of small peanut and suffer for next 4 to 8 years again.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2436
Merit: 4286
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 04, 2022, 11:07:56 AM |
|
but I use myself as an example, true be say we dey occupy with real life activities as you know say my wafi born baby so for the past four months am on paternity duty, and that have slow down my activities generally on the forum. Big congratulations my brother, I no know if you dun break the story here before regarding the birth of your child as I remember we dun celebrate one child birth before never I wan congratulate you again as e no easy to bring life come this earth with all the responsibility wey dey involved. I pray God go give you and your family the funds and strength to bring this child up in the way of the lord and Bitcoin so when him/she grow, no go depart from am. AMEN. The reason Charles-Tim is no more active like before is because my time is occupied with other things which I can not just disclose here.
Abeg oh if e involves money disclosed am oh as we no dey shame, na hustle we dey. Well good luck in whatever you're doing. Your contribution to the thread is highly appreciated and to all men wey dey put head together to keep the thread going thank you. Also make una bring relatable topics for easy discussion so we put head together they reason for the matter
|
|
|
|
dbc23
|
|
August 04, 2022, 11:14:27 AM Last edit: August 05, 2022, 12:19:28 PM by dbc23 |
|
but I use myself as an example, true be say we dey occupy with real life activities as you know say my wafi born baby so for the past four months am on paternity duty, and that have slow down my activities generally on the forum.
Congratulations manchi. as e be so e no easy now way pampers dey cost. Na true Man U be beg. I just day on the low the monitor activities for our local board make I for know how I go take come in. As Oluwa done bless ur bowl him go fund ur wallet with heavy Bitcoin so that funds to train the pike go day excess... Amen
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
August 04, 2022, 02:07:25 PM |
|
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR JULY, 2022. - Congratulobia to everybody wey make the list including Star men like Davidvictorson, Rruchi, Adbitco and hyphen(-). Abeg I wan see all of una for this table next month
Baba me I no expect say my name go enter this list for this month, the list always they encourage me though, I go try make we adjust and make our unofficial local thread great and i hope we go get verified and be given local board soon.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Marykeller
|
|
August 04, 2022, 02:24:39 PM |
|
You see this APC government, em no go better for them. Nigeria students do stay for home almost 5months because of the Asuu strike and Buhari get mind to approve funds for Niger republic..
How much be sae Asuu d even ask for sef? But Buhwri get funds to send give another country to buy cars???
Funds we dey even borrow from China, na wetin Buhari d give Niger Republic
You see ehnn em no go better for APC government mancha
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
August 04, 2022, 02:50:21 PM |
|
Nigeria Broadcasting Commission (NBC) D above federal government agency took say, den go collect money 4rom Startime, GoTV, DSTV, MyTV, say dem go show BBC documentation 4 Boko Haram. Dem say weti Dem show dey promote terrorist groups activities. NBC come say dem go fine Dem 5 millions 4 each company.
Me I come say, weti NBC dey do na veri bad something, now Dem dey tell us say make we no dey hear tori 4 we contri. Na so Dem bi wan do 4 di #endsars gbege bt Nigeria pipo no come gree 4 di mata day time. Dis Buhari Government no bi 4 d pipo bt 4 demselve. Di Ministers we dey suffer dis Buhari Government na the Minister of information Lai Mohammed, Minister of Education Adamu Adamu nd di Minister of Disaster. na dis 3 pipo bi di problem 4 dis Government, Dem no dey give di president weti dey happened 4 we contri bt na fake things Dem dey give am.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Gozie51
|
|
August 04, 2022, 04:27:25 PM Merited by uchegod-21 (1) |
|
NBC own self don too much. Na so them dey put eye for every content wey dem broadcast, no be only foreign TV stations dem dey worry self but local radio stations. If radio station make any move to talk about government policies wey no good, dem go come after them and if na killing them report, dem go shut dem down. The thing don too much. Na so dem do with twitter , how many we go talk for this government.
|
|
|
|
|