Marykeller
|
|
August 11, 2022, 03:53:51 PM |
|
You see Nigeria, i don give up on am. Our beloved country don finally destroyed under Buhari and APC government: The best way for the them to prevent the country from imminent economic collapse, state governors don proposed to the FG to compulsorily retire every civil servants wey dey above 50 years and make dem as well levy anyone wey d earn N30,000 and above monthly. Una don see where we land? The level of the wickedness of our state governors don reach. Issorite, make d continue to reason from their anus, we d watch them. By next year, all this dia rubbish go stop
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Asiska02
|
|
August 11, 2022, 05:53:23 PM |

When dey pass dis bill again? E be lyk say tinz don dey fall apart finish oo. Na only politicians go just dey on a lavida for dis country. Because dis tin go affect only dem vulnerable people wey dey work for government but no be dem directly e go affect.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
uchegod-21
|
|
August 11, 2022, 08:54:15 PM |
|
<snip>
Boss you too much for this AMA... Person just dey learn new new things every day for this forum. E don tey wey I dey wonder how to make the long quotes short but I no Sabi am. The person wey introduced me to the forum na newbie wey concentrate on bounty and e no even know anything for the forum apart from posting bounty reports 😢 even how to quote a reply e no know until I teach am. Me I dey try adapt to Forum but e dey difficult since I no get better tutor wey go dey guide me. Everything wey I dey do for this forum na with una help and my own efforts. Yawa2020 my brother I understand your pain. It's well, what you suffer now is exactly what some of our senior men dem suffer when dem discover this place back in the years. They were in the bounty section without knowing wetin dey sup for other parts of the forum. E been no easy for them, if you hear most of them stories you go understand. People like me come when help don dey around, atleast person go tell you how to quote, the type of post to make and boards to avoid. But e never late, we sama here to help and on your own, use forum search and type any question, you go see answer. I like your spirit, e dey sweet when person teach, and person learn immediately. At hyphen, Wehdone my brother... you make sense.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2884
Merit: 1233
Once a man, twice a child!
|
|
August 12, 2022, 06:12:24 AM |
|
Boss you too much for this AMA... Person just dey learn new new things every day for this forum. E don tey wey I dey wonder how to make the long quotes short but I no Sabi am. The person wey introduced me to the forum na newbie wey concentrate on bounty and e no even know anything for the forum apart from posting bounty reports 😢 even how to quote a reply e no know until I teach am.
Tell dat your friend sey make im concentrate on building his account to rank up and enta signature campaign. Bounty nor dey rewarding again like in 2017/18. Him go just waste im time finally and waste data unnecessary with am. Most of d projects nor dey like pay once d bounty ends. Me I dey try adapt to Forum but e dey difficult since I no get better tutor wey go dey guide me. Everything wey I dey do for this forum na with una help and my own efforts.
Continue to dey learn. Na with small small continual practice persin dey take become expert. Shortcut to dis be to dey watch as people take dey do d thing wey you wan learn.
|
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 812
Merit: 30
|
|
August 12, 2022, 09:38:38 AM |
|
Tell dat your friend sey make im concentrate on building his account to rank up and enta signature campaign. Bounty nor dey rewarding again like in 2017/18. Him go just waste im time finally and waste data unnecessary with am. Most of d projects nor dey like pay once d bounty ends.
Honestly, me sef Don realized say na time, energy and resources person dey waste on top bounty. How person go work for entire one month con get $2 after the work? No be juju be that 🤦♂️ some sef you no go get shishi at the end. But person no get choice sha after all na why I still dey participate in some cus man gat to chop. Continue to dey learn. Na with small small continual practice persin dey take become expert. Shortcut to dis be to dey watch as people take dey do d thing wey you wan learn.
Na this one sure pass! As una dey lead, we gather put for una back to learn more. I salute una effort. I like your spirit, e dey sweet when person teach, and person learn immediately.
Na una dey ginger our spirit! I really dey appreciate the efforts una dey put to support us wey dey for back. Na that support una go continue to dey give us and we no go make una eyes look ground. One love!
|
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
August 12, 2022, 10:16:34 AM Last edit: August 12, 2022, 10:33:29 AM by CryptoHeadlineNews |
|
Sr. Member Rank Me till date i no believe say na me e don enta Sr. Member Rank like dis. I Kno how I take start am. U know how mani threads date I don create wey mods don delete? U kno how mani threads mods don locked or I don locked? U kno how I take disturb Brainboss, Igehhh, Kenny, Smartvirus (my pioneer boss), Davidvictorson, Zlantann, etc. U kno d thread I created dat I received the highest attacked 4rom d forum? It was Igehhh date helped me out on dat issue. All dis things happen from May dis year and I was a Member Rank. I really struggled 2 enta full member nd Brainboss, Davidvictorson and Zlantann pushed me enta full member nd I say I no go struggle 2 enta Sr Member + and I thank God say I don enta full member make I do my thing small small dey go bt surprisely I come become merit Rascal not only Sr. Member Hero Member merit. Merit dat I was struggling with now I no dey struggle again. Na activities I need. What a blessing from God. God give u d grace as well. Congratulations bro.. 👍👍 Omo, the way you just dey run for this forum dey fear me oh, because even Ferrari and Cheetah never fit run reach the way the merit for your account dey run here oh. How you take dey do am nah? Abi you no go give us latest update🤔🤔.. But all the same, am happy for you bro. $60 awaits you in Roobet campaign.😋😋🥰
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Adbitco
|
|
August 12, 2022, 12:00:19 PM |
|
@Yawa2020 even those bounty wey go pay some managers no go pay their hunters. I remember one bounty our 001 for here manage omo him escrowed the payment and they paid in btc so if na that kind of bounty e sweet pesin to join that doing does ones at last pesin end up with just $2 or $10. Although that time I put eyes for bounty's e get some managers I dey do their work oo so I dey selective.
I go tell any new pesin here to just focus and build account than anything else. One day you go collect merits like tomorrow no dey if that your post get attention and meaningful or helpful to the forum.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cantsay
|
|
August 12, 2022, 12:10:51 PM |
|
I go tell any new pesin here to just focus and build account than anything else. The issue wen I dey face be say I nor know where I go see better tutorials, I dey try watch YouTube videos once once but the ones when I dey see nor good, I nor know how I go take get better one. If una know where to get better materials even if nah PDF or videos abeg make una help me with the link.
|
| | | | | | | ███▄▀██▄▄ ░░▄████▄▀████ ▄▄▄ ░░████▄▄▄▄░░█▀▀ ███ ██████▄▄▀█▌ ░▄░░███▀████ ░▐█░░███░██▄▄ ░░▄▀░████▄▄▄▀█ ░█░▄███▀████ ▐█ ▀▄▄███▀▄██▄ ░░▄██▌░░██▀ ░▐█▀████ ▀██ ░░█▌██████ ▀▀██▄ ░░▀███ | | ▄▄██▀▄███ ▄▄▄████▀▄████▄░░ ▀▀█░░▄▄▄▄████░░ ▐█▀▄▄█████████ ████▀███░░▄░ ▄▄██░███░░█▌░ █▀▄▄▄████░▀▄░░ █▌████▀███▄░█░ ▄██▄▀███▄▄▀ ▀██░░▐██▄░░ ██▀████▀█▌░ ▄██▀▀██████▐█░░ ███▀░░ | | | | |
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
August 12, 2022, 12:29:01 PM |
|
I like the testimony I read on behalf of @Agbe Sr. Member Rank Me till date i no believe say na me e don enta Sr. Member Rank like dis. I Kno how I take start am. U know how mani threads date I don create wey mods don delete? U kno how mani threads mods don locked or I don locked? U kno how I take disturb Brainboss, Igehhh, Kenny, Smartvirus (my pioneer boss), Davidvictorson, Zlantann, etc. U kno d thread I created dat I received the highest attacked 4rom d forum? It was Igehhh date helped me out on dat issue. All dis things happen from May dis year and I was a Member Rank. I really struggled 2 enta full member nd Brainboss, Davidvictorson and Zlantann pushed me enta full member nd I say I no go struggle 2 enta Sr Member + and I thank God say I don enta full member make I do my thing small small dey go bt surprisely I come become merit Rascal not only Sr. Member Hero Member merit. Merit dat I was struggling with now I no dey struggle again. Na activities I need. What a blessing from God. God give u d grace as well. I tap into your grace o. Na step by step till a thousand and then a million upwards. Na people like you they motivate us to never give up.
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
Gozie51
|
|
August 12, 2022, 05:47:23 PM |
|
Tell dat your friend sey make im concentrate on building his account to rank up and enta signature campaign. Bounty nor dey rewarding again like in 2017/18. Him go just waste im time finally and waste data unnecessary with am. Most of d projects nor dey like pay once d bounty ends.
Honestly, me sef Don realized say na time, energy and resources person dey waste on top bounty. How person go work for entire one month con get $2 after the work? No be juju be that 🤦♂️ some sef you no go get shishi at the end. But person no get choice sha after all na why I still dey participate in some cus man gat to chop. @Yawa2020 my broda make you forget that bounty thing and unto say man go chop, wake up no sleep. Nothing like that. $2 bounty reward no scratch anything for you for naija today. Time don pass wey some pesin get something from am but not now, even that time na few dey lucky and e no last. Bounty dey stressful becos after you still do your own part you go still com dey wait for distribution and na dere scam go come. Sometimes dem go still ask you to begin go do KYC and change eth wallet. I still get plenty bounty wey I do and no distribute some no enter exchange. Forget oo man don come along way unto dat Mata.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
August 12, 2022, 07:41:53 PM |
|
You see Nigeria, i don give up on am. Our beloved country don finally destroyed under Buhari and APC government: The best way for the them to prevent the country from imminent economic collapse, state governors don proposed to the FG to compulsorily retire every civil servants wey dey above 50 years and make dem as well levy anyone wey d earn N30,000 and above monthly. Una don see where we land? The level of the wickedness of our state governors don reach. Issorite, make d continue to reason from their anus, we d watch them. By next year, all this dia rubbish go stop
I understand the sadness and the pains we Nigerians are all experiencing in the hands of our leaders in the federal level, state level and all other levels the matter reach to cry I swear, but my guy I go encourage make we no give up on the country, if we give up now after suffering this whole thing it doesn’t make any sense rather we go even Dey suffer they go, Wetin I go advice be say as election Dey reach make we carry our PVC for hand and vote wisely.
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
August 12, 2022, 09:13:17 PM |

I agree with you. Naija na we own. No matter how bad e dey now, hope still full ground remain. For instance, I read say one Cameroonian relocate from Poland to Naija. Him even do video. According to am him dey come find greener pastures and peace of mind here. So we naija never spoil like that finish. Plenti good news yakpa for the country. This website PositiveNaija dey always talk about the positive things wey dey happen for the countri. Las las na who get PVC be sure person. Next year no sleeping on top bicycle.
|
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Online
Activity: 1624
Merit: 1151
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 12, 2022, 09:17:24 PM |
|
To get hope for this country eh, e hard well well o because, e don tay way we naija people don dey hope and pray for better and e go con turn out say, the person we carry get hope go just break our heart. On a more serious note, naija don Do e citizen watin me dey do most women. No 2nd class citizen for naija go tell me say, e never experience heart break because, eh government dey serve us breakfast before e commot and the worst be say, EFCC dey free them. No fear at all for the wickedness way them dey show us an e dey very painful. One thing remain for sure, we go try again. We go dey vote them in and out until we go get watin we dey fine. You no fit say you go avoid am as far as you dey the country, you vote or you no vote, the policy way anybody them vote come with go still affect you. So just vote who dey your mind make we see how e go be. Na the forward be tha now.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
August 12, 2022, 09:58:29 PM |

When I look the brain of people wey do rule us, I go shake head coke cry ontop. Most of them na no brain people, based on say dem get mind to kill, rig, shoot, sacrifice and loot money, people go come dey worship dem. Anyday I worship any politician because of chewing gum money make I coil. I no dey send dem, dem wicked people. I no dey wear their cap or polo. Dem be wash all of them. The process wey pit them there corrupt, so all na the same. Na wetin I dey pray God say the manipulated man wey dey Aso Rock, make God help him make him no go back for the electoral process reformation him dey do. If na the only thing e achieve for us, e go good. Make our vote count first, we know wetin we go do.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2436
Merit: 4289
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 13, 2022, 06:16:33 AM |
|
Omo, the way you just dey run for this forum dey fear me oh, because even Ferrari and Cheetah never fit run reach the way the merit for your account dey run here oh. How you take dey do am nah? Abi you no go give us latest update🤔🤔..
The guy impressed me and e dey very creative the way him do am. From my experience, him capitalized on wetin him see say give am the most merit. After him observe the merit a particular trend give am him continue on that path and na wetin most people dun use grow their account here. E get people wey start statistics thread and as them see say e dey give dem better merit dem invest more time into am and e dun pay them as in dem get better reward based on merit. Just dey smart and you go get merit, e no matter to know everything, just seized any opportunity wey you see to use grow and dey comment for other qualify thread make e no dey like say you just dey hungry for the merit. Agbe see opportunity use two hand grab am and today him fit relax small but no too relax oh or you go fall off form hahaha.
|
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 812
Merit: 30
|
|
August 13, 2022, 08:28:57 AM |
|
<snip>
Omo no be small thing but I tap into una blessings for this forum. The truth be say for person to balance well and do some kind things for this street ehh you gat to need equipments like laptop and other necessary things. If to say comedy board dey ehh I fit reach legendary in a day 😹 but I neva see am. But I sha believe say gradually person gat to adapt. @Yawa2020 my broda make you forget that bounty thing and unto say man go chop, wake up no sleep.
I don forget about it sha but I go finish the ones wey I dey do presently. And if I see better ones from the like of our boss I go tap in. Na just trial and error sha. Anyday I worship any politician because of chewing gum money make I coil. I no dey send dem, dem wicked people. I no dey wear their cap or polo. Dem be wash all of them. The process wey pit them there corrupt, so all na the same.
No be everybody understand this thing sha! I be student of politics but I don't see any politician worthy of my respect. If I see people hailing any of them I go just shake my head and Waka pass 😂 If you know wetin dey their mind ehh even to greet them you go avoid am. On a more serious note, naija don Do e citizen watin me dey do most women.
Omo! Heaven is very far from you 😂 na una type dey give ladies mouth to say men are wicked. You no suppose complain again cus na karma dey hunt you and you sef Don know 😂 I pray make the weekend favour all of us 🙏
|
|
|
|
Adbitco
|
|
August 13, 2022, 09:58:21 AM |
|
If una know where to get better materials even if nah PDF or videos abeg make una help me with the link.
Building your account no be to go watch video or finding any PDF file, just stick around the forum read things and see how them carry do am, this forum big enough to get all information you need to build your account. Basically i no think say our brother here wey try enter sir member no just go search videos but na to read wetin other pipo dey talk from forum there him begin get idea on how the forum they work. The forum dey section by sections Section 1. Na about bitcoin > Meaning say any information you wan sabi about Bitcoin dey inside there but na for you to bring out your mind to read and learn how e dey work. Section 2. Economy > Any thing wey concern economy dey inside that section, settle down or develop the heart of reading like say you still dey school. Section 3. Others > Which involved many other tori wey concern country wahala, politics and many more thing like country development ect. Section 4. Alt coin( Alternate cryptocurrencies) > This place now na anything out of bitcoin wey only concern anoda currencies like ETH, BNB and new coins to come Section 5. Locals > Here na about places like to locate your countries and place you go deal with pipo wey from de same side with you and many more. All na just time For all this sections try bring down your brain make you understand how dem dey work before you go fit grow here if not e go still hard you, even though na 2 weeks each bring am make you learn how them dey work then apply for anything you wan do here then you go boom just like that.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Lida93
|
|
August 13, 2022, 01:43:10 PM |
|
If una know where to get better materials even if nah PDF or videos abeg make una help me with the link.
Building your account no be to go watch video or finding any PDF file, just stick around the forum read things and see how them carry do am, this forum big enough to get all information you need to build your account. Basically i no think say our brother here wey try enter sir member no just go search videos but na to read wetin other pipo dey talk from forum there him begin get idea on how the forum they work. The forum dey section by sections Section 1. Na about bitcoin > Meaning say any information you wan sabi about Bitcoin dey inside there but na for you to bring out your mind to read and learn how e dey work. Section 2. Economy > Any thing wey concern economy dey inside that section, settle down or develop the heart of reading like say you still dey school. Section 3. Others > Which involved many other tori wey concern country wahala, politics and many more thing like country development ect. Section 4. Alt coin( Alternate cryptocurrencies) > This place now na anything out of bitcoin wey only concern anoda currencies like ETH, BNB and new coins to come Section 5. Locals > Here na about places like to locate your countries and place you go deal with pipo wey from de same side with you and many more. All na just time For all this sections try bring down your brain make you understand how dem dey work before you go fit grow here if not e go still hard you, even though na 2 weeks each bring am make you learn how them dey work then apply for anything you wan do here then you go boom just like that. Adbitco thank you very much for this truth wey many of us wey just enter the forum the always run away from but just want find loophole to tk jump jump the ranking ladder just overnight. If you no mind I go like translate this your comment into simple English language for beginners and help as I feel say this your comment go go a long way helping many of the newbie's, junior members, and members rank users like me, especially to those wey no dey in tone with this our NAIJA pidgin, to know and follow the right better way to take get knowledge and growth inside the forum instead of thinking say their growth fully lye for materials and info outside. As for the first three lines of ur comment I get intention to handle am in a systematic manner. Abeg u go need ur reply here, ASAP.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Davidvictorson
|
The issue wen I dey face be say I nor know where I go see better tutorials, I dey try watch YouTube videos once once but the ones when I dey see nor good, I nor know how I go take get better one. If una know where to get better materials even if nah PDF or videos abeg make una help me with the link.
Relax my guy. Everibodi wey dey from full member go up sabi how you dey feel now. Cool your mind down. Google na your best friend. Those small small gist wey you and your paddy dem dey talk knack about bitcoin and cryptocurrency still follow for the materials wey you tink say you need. And many other ways too. E nor too hard like that if you try bend down understudy some of the big names for the forum. Make I live you with the oyibo quote wey I like well well - By the yard it's hard but inch by inch life's a cinch. Just enjoy the process now.
|
|
|
|
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
Online
Activity: 2436
Merit: 4289
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
If una know where to get better materials even if nah PDF or videos abeg make una help me with the link.
No be so by brother, you no need all those things wey you dey talk about and if you make am like say you really dey hungry for the merits people no go give you oh. Growing your account involves just using your brain. Oya check people wey dun grow their account from the country and reason how dem do am. Read their merited post and see how e be. Just use your imagination, dey creative. Get your own identity. Check Agbe, tell a story through him post dem on how him dey use Bitcoin dey help children for him area and evidence dey to back am up. People give am merits as a means of encouragement to continue him good work. Look Kingsden, the guy dey calm down write him replys dem before him drop am. Him go explain every single sentence to make you understand wetin him dey write. Check others too, dem get something wey identify them for the forum and since everybody na human here, people go easily fall in love with your style and the merits go come your way. Merit no scare again unlike before, e plenty now people just dey wait make you dey productive for the forum make dem stone you am so use your head. Calm down and write.
|
|
|
|
|