SatoPrincess
|
|
April 19, 2022, 08:04:24 PM |
|
Stable coins good to save because of the unpredictable economy. But one thing dey confuse me. The way dem dey carry cast USDT for this forum based on say na centralized coin. Dem dey talk like say you fit wake up tomorrow you no see USDT again but I no just understand the whole thing. Na because of the general hatred dem get for other coins wey no be bitcoin abi e get particular problem wey USDT get or USDT don get problem before since dem create am?
My brother usdt no be better stablecoin oh forget say e dey popular and major exchange dey accept am (if I no dey mistake self, belike na the first stablecoin wey come out). USDT get better liquidity that's why it's best for trading but when it comes for holding, na DAI as Charles talk. We get other better alternative as dem decentralized wella but na liquidity dey make people no use dem. No be the one you go get $100 for stablecoin but because of lack of liquidity, you no go get better value when converting. BUSD na the brother to USDT dat one even worst pass as na Binance demselves dey control am. Usdt get plenty court cases and questionable behavior. Infact rumors come out ones say their stablecoin just dey like USD, say e no get actual backing and na so so printing dem just dey print am. As for the censor matta, I believe say e dun reach time to recount but my question na say, why next year wey election dey. Dem for do am this year so we no get get divided attention next year and choose better government. This story never reach many people ear. Na base on the way some crypto exchanges dey regard Usdt nai make we the users believe Usdt weight. Some of the other stable coins sef no dey listed for some exchanges. Them dey promote the coin way them like, I go do research on this topic so I fit know for myself in case of next time
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
uchegod-21
|
|
April 19, 2022, 09:41:00 PM |
|
Thank you Brainboss as you take chuk mouth for this matta try give me some reasons wey people dey dislike USDT and why dem still dey use am. The allegation say dem dey mint new usdt na heavy one o. Choi, if na true, people wey create the coin go over reach o. Nawa o, strategies too full for this crypto market. God which day I go make am, I know say I go fit make am for this crypto things. Wetin I need na idea, skill and money to push the project. Who get idea carry me along na, abeg!
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Maestro75
|
|
April 20, 2022, 10:00:36 AM |
|
A head count will be beneficial in piloting the affairs of this country for the next decade, good thing it is slated for next year (2023), same year when new government go enter power.
All the ones weh them don do before, how far? I know even reason how any of the past census weh we don do take help our Nigeria matter. No be say I no know the importance of census but I deh try reason our own census in particular. Nothing good weh go come out of it. Na just another avenue for people to take chop money. If the figures are taken correctly, nor be say dem engineer am make e favour some side, e fit influence the way dem they share money for this country to the various state because some side need allocation pass some other side. I hope say e go dey credible.
Everything na still on to probability of wetin them fit do with the result as to decide sharing formula for states. But our two suppose know say that region of the country weh deh rule us know how to manipulate us to get wetin them want.
|
|
|
|
SatoPrincess
|
|
April 20, 2022, 01:23:46 PM |
|
So we get electricity like this? If to say I no see am I for no believe am. Small rain way fall here we never see light for two days I dey wonder if na the same nepa or the same Nigeria way I dey live na dey give other people light. So them carry the power them suppose give us dey use am do business. How many places we fit boast of for naija say them dey get light 24/7, how many? Minus the ones way oil companies dey provide because of their interest for that community. “29.95 billion naira generated from exportation of electricity” what a world
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Maestro75
|
|
April 20, 2022, 04:59:55 PM |
|
So we get electricity like this? If to say I no see am I for no believe am. Small rain way fall here we never see light for two days I dey wonder if na the same nepa or the same Nigeria way I dey live na dey give other people light. So them carry the power them suppose give us dey use am do business.
That one go fear you. When I first get that gist months back na so I doubt am self but na true e don come be. Na because NEPA or whatever them call themselves no get any body weh deh active to monitor them come make them no serious with providing us constant light. Their mind be say whether them give us light or not we go pay because bill will still come. No legislation for 9ja to make person deh empowered to sue them for billing us without giving us light. But they can not try that one with outside country and expect say they go pay them. Our National Assembly supposed force them to stop estimated billings for us and things go change.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
April 20, 2022, 05:10:58 PM |
|
So we get electricity like this? If to say I no see am I for no believe am. Small rain way fall here we never see light for two days I dey wonder if na the same nepa or the same Nigeria way I dey live na dey give other people light. So them carry the power them suppose give us dey use am do business. How many places we fit boast of for naija say them dey get light 24/7, how many? Minus the ones way oil companies dey provide because of their interest for that community. “29.95 billion naira generated from exportation of electricity” what a world Why there is no light is because our electric grid has collapsed. It's only in this country that you'll hear that the power grid collapsed, my small question is this: why is everything collapsing under this administration? Most of the masses are collapsing. Some National Assembly members are collapsing. The enter education system has collapsed (such that even 10-year-old are making the news). Business sectors are collapsing. Our crude oil collapsed. Why is it so???
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
uchegod-21
|
|
April 20, 2022, 05:36:53 PM |
|
A head count will be beneficial in piloting the affairs of this country for the next decade, good thing it is slated for next year (2023), same year when new government go enter power.
Rruchi man, that thing you talk no too dey work for we country. If na for me I go say make we dey as we dey dey go. The only thing be say, the census go give small employment to youths shaa for the temporary time. People wey go waka the waka and count the count. Wetin international dey gain for out census na to get data dem go use do statistics. Like, "Nigeria na 180million people decade ago, today dem be 350million, increasing Aby almost 100%. In the next ten years Nigeria go populate pass China. The number of Nigeria people wey dey poor don increase to 35% percent and making it the poverty capital of the world " Who all these things help?
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mr.right85
|
|
April 21, 2022, 12:15:26 AM |

Na the coco be that o. The census no go help anybody. In fact eh, na another way to put we country in more debt via say, them go use the opportunity Carr loot funds and for a good reason. E cast! Mean while, of what use na em the least funds way no go pass minimum wage wan do for person life? Something way no dey surviveem them way dey the forum cef for even a week... Nigerian government eh, na endure we dey endure am and we go survive am. Life now, na to build your own routine to make you see front and see front, na for people way wise.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
April 21, 2022, 12:08:15 PM |
|
The number of Nigeria people wey dey poor don increase to 35% percent and making it the poverty capital of the world " Who all these things help?
The figure go pass self if them calculate am well. The poverty weh deh ground now no be small one. This APC government na big regret for all of us. Na the same Amaechi, Tinubu and Osinbajo and the rest of them weh run us down deh still deh drag to run for presidency too. No shame at all for any of their eyes because for them 9ja na business centre. Na to cut their shares from the national cake be their concern. Our people need to shine eyes this 2023 and pick only good leaders. Make we no go consider party to pick anyone this time.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
April 21, 2022, 07:25:38 PM |
|
Guys the problem of this country no Dey everly finish, una hear Wetin Dino melaye talk, sey God speak to am sey Atiku na the next president of Nigeria, na so the Nigerian government take us for cruise, is a country where the credibility, wisdom and education of the leaders don’t matter all they have to do is have connections. The country is really falling apart in many aspects but regardless Nigeria is our own, we no fit end all this in a day neither are we to run away from all of it. Elections they come even if many think say e go Dey rigged, but still make we try our best and do it in a very safe way.
|
|
|
|
Wiwo
|
|
April 21, 2022, 08:08:54 PM Last edit: April 21, 2022, 08:31:06 PM by Wiwo |
|
Nigeria is a great country and Africa's most populous Nation and this high population has translated into a high level of Cryptocurrency volume this population advantage put Nigeria in the number one position in cryptocurrency adoption in Africa and Nigeria is among the top 5 countries in global cryptocurrency transaction volume. Why there have not been significant cryptocurrency development/project in Nigeria. In the last couple of years let's take 2015-2022 to study how Nigeria has reacted toward cryptocurrency and what the country has gained and what it stands to gain in the future, before the CBN announcement on the restrictions of financial institutions on cryptocurrency transactions the Nigeria government hard paid no attention to cryptocurrency and citizens and even government officials who have prior knowledge of cryptocurrency have adopted Bitcoin as a secondary currency which give many citizens the power to send any amount of money using Bitcoin as to avoid the many monetary limitations placed on business and personal bank accounts in Nigeria, this made Bitcoin become popular among many Nigeria youths when Bitcoin was used for donation During the END SARS PROTEST IN OCTOBER 2020 and Bitcoin have also provided an opportunity to the teaming Nigeria youth to make income from bitcoin trading and other related Bitcoin services. Bitcoin in Nigeria is becoming more and more popular among the populists and with the 2023 general election around the corner a lot of presidential aspirants are making promises and one of the best possible hands for the president the present Vice president Professor Yemi Osinbajo has hard a body language that suggest movement of crypto-friendly motive and in one of those close door party meeting he stated clearly that his administration will give room for digital development and blockchain is going to be at the center of that and cryptocurrency will be adopted as a secondary currency and if that happen Nigeria will be placed on the right part for economic viability and it citizens will have the freedom to make their financial lives better. WHAT ARE YOUR HOPE FOR THE FUTURE OF CRYPTOCURRENCY IN NIGERIA IN 2024 AND BEYOND?
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
April 21, 2022, 09:29:01 PM |
|
...una hear Wetin Dino melaye talk, sey God speak to am sey Atiku na the next president of Nigeria, na so the Nigerian government take us for cruise, is a country where the credibility, wisdom and education of the leaders don’t matter all they have to do is have connections. See Dino and God na. Those guys are so wicked and heartless. But I no dey blame them because dem dey walk away with all their nonsense. The country itself na cruise. Nobody wan take responsibility. Imagine the news I dey see for social media say one pastor dey sell key for N100k, say na master key God give am. My problem no be say people dey buy o, but if I be governor, I go arrest the man and charge him for fraud, nonsense! The country is really falling apart in many aspects but regardless Nigeria is our own, we no fit end all this in a day neither are we to run away from all of it. Elections they come even if many think say e go Dey rigged, but still make we try our best and do it in a very safe way.
Oga, I don nearly give up for Naija case, but the end sars protest make me regain confidence. One day we go reclaim this country. I believe!
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1484
Merit: 1115
Top-tier crypto casino and sportsbook
|
|
April 21, 2022, 09:45:45 PM Merited by Smartvirus (1) |
|
Imagine the news I dey see for social media say one pastor dey sell key for N100k, say na master key God give am. My problem no be say people dey buy o, but if I be governor, I go arrest the man and charge him for fraud, nonsense!
The governor wey wan arrest am, make e make sure say e never do fraud before, because finally the pastor dey find e belly and food for e family. e just dey very unfortunate say africa dey always be the place where all this kind funny news dey pop up, na mainly because of poverty wey dy this side. So we get electricity like this? If to say I no see am I for no believe am.
With some kind news dem wey we dey hear from our country, e go dey dey obvious to you say e dey within the power of government to make life better for us, if nor be just money dem dey find. Electricity nor suppose be our issues again by this time in civilization.
|
BETFURY ..... | ██████▄██▄███████████▄█▄ █████▄██████▄████▄▄▄█████ ██████████████████████████ ████▐█████████████████████ ███████████▀▀█▄▄▄▄█████████ ██▄███████▄▀███▀█▀▀█▄▄█▄█▄██ █▀██████████▄█████▄▄█████▀███ ██████████▄████▀██▄▀▀█▀█████▄ ███████████████▐█▄█▀▄███▀█▀██▄ ███████▄▄▄███▌▌██▄▀█▀█████████▄ ▀▀▀███████████▌██▀▀▀▀▀█▄▄▄████▀ ███████▀▀██████▄▄██▄▄▄█▄███▀▀ ████████████▀▀▀██████████▀
| ..... Leading iGaming Platform ..... |
UP TO 60% A P R B T C S T A K I N G | |
8,000+ GAMES |
HIGH ODDS SPORTSBOOK | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ |
[/
|
|
|
Maestro75
|
|
April 22, 2022, 06:53:19 AM |
|
...una hear Wetin Dino melaye talk, sey God speak to am sey Atiku na the next president of Nigeria, na so the Nigerian government take us for cruise, is a country where the credibility, wisdom and education of the leaders don’t matter all they have to do is have connections.
Anybody weh deh listen to Dino Melaye deh deceive himself. Dino na clown or abi una no deh always see am for comedy shows. Na for past weh politicians used that line play us game, e ni go happen again. Infact, anybody weh tell us say God call am to be president or anything na automatic F9 be that. Na pure deceiver him be. Imagine the news I dey see for social media say one pastor dey sell key for N100k, say na master key God give am.
No need to deh say one pastor without mentioning name. Na Jeremiah Omoto Fufeyin be the pastor. We no supposed to they hide all these criminals. Make we deh mention their names and help expose them. Na the same pastor weh them say hide one two years old boy called Testimony. All this things deh public and no be hear say. I even watched that video weh the criminal pastor put up say God talk to am. True, God deh merciful. If not na thunder for don kill Jeremiah by now.
|
|
|
|
SatoPrincess
|
|
April 22, 2022, 11:51:29 AM |
|
...una hear Wetin Dino melaye talk, sey God speak to am sey Atiku na the next president of Nigeria, na so the Nigerian government take us for cruise, is a country where the credibility, wisdom and education of the leaders don’t matter all they have to do is have connections. See Dino and God na. Those guys are so wicked and heartless. But I no dey blame them because dem dey walk away with all their nonsense. The country itself na cruise. Nobody wan take responsibility. Imagine the news I dey see for social media say one pastor dey sell key for N100k, say na master key God give am. My problem no be say people dey buy o, but if I be governor, I go arrest the man and charge him for fraud, nonsense! Obsanjo is once converted to Christianity then went to pastoring school and graduated, later became a Muslim. Nigerian politicians change beliefs like chameleon. Dino Melaye is a comic, this is his usual act during campaigns, I can’t forget when he decamped from APC to PDP. He posted a video on his social media account, Dino was singing a nursery rhyme celebrating his defect from a political party he formerly supported. So far, nothing out of the ordinary has happened yet. By December we will hear INEC has been compromised lol
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Wiwo
|
|
April 22, 2022, 12:19:11 PM |
|
Obsanjo is once converted to Christianity then went to pastoring school and graduated, later became a Muslim. Nigerian politicians change beliefs like chameleon.
With all due respect, if you mean Obasanjo former president of Nigeria he has never been a Muslim or practiced any other religion except Christianity, Obasanjo was a strong Christian and was raised by a missionary and even the record of him going to theology school is just a recent event after he left office as Nigeria Democratic president.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
April 22, 2022, 05:30:58 PM |
|
No need to deh say one pastor without mentioning name. Na Jeremiah Omoto Fufeyin be the pastor. We no supposed to they hide all these criminals. Make we deh mention their names and help expose them. Na the same pastor weh them say hide one two years old boy called Testimony. All this things deh public and no be hear say. I even watched that video weh the criminal pastor put up say God talk to am. True, God deh merciful. If not na thunder for don kill Jeremiah by now.
My brother, no be say I dey hide the man, the mata be say I no sabi the name and the church name. Those things no dey interest me because I sabi dem right from time. If I see the headline, I go try read and move on because they are not surprises to me. The other time, one pastor pray people begin get miracle alerts. What an expensive way to mock God. Shaa, my happiness be say our eyes don dey open...before now, na religion dem dey take deceive us, God say, man of God say... very soon all go cast because God na chief.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 1314
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
April 22, 2022, 06:00:14 PM |
|
with the 2023 general election around the corner a lot of presidential aspirants are making promises and one of the best possible hands for the president the present Vice president Professor Yemi Osinbajo has hard a body language that suggest movement of crypto-friendly motive and in one of those close door party meeting he stated clearly that his administration will give room for digital development and blockchain is going to be at the center of that and cryptocurrency will be adopted as a secondary currency and if that happen Nigeria will be placed on the right part for economic viability and it citizens will have the freedom to make their financial lives better.
First this is first, i do not consider Osinbajo as a good candidate for the seat of the president, he was vice for 8 years, and he alongside the president oversaw one of the worst presidential tenures ever seen in the history of Nigeria, one can make an excuse for him saying he wasn't president but the vice, but that is no excuse, it is still the Buhari/Osinbajo government, and as vice he also has a fair share of power, so having failed then, what is going to change now if he becomes president. Having said that, do you have any link or substantial info as regards the closed door meeting you talked about above, when did it take place and what were the minutes of the meeting, i would really love to know cause i personally never heard of it. Well even if he did say that about cryptocurrency, i am pretty sure you know he isn't talking about decentralized crypto like Bitcoin, but centralized CBDC (E-naira) that is controlled by the federal government and does not give any sort of freedom, control, privacy etc to its users.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
April 22, 2022, 08:21:52 PM |
|
Well said guys, with the wisdom and understanding that the citizens of Nigeria have, in even knowing how corrupt our leaders can be I am surprised that we still have lots of these men in power. Regardless of that our vote doesn’t count I Think we can back this up on social media, create an hash tag, create awareness during the elections and also support a candidate that is opened to developments, one that isn’t against the youth and doesn’t see Crypto-currency as a threat.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
April 22, 2022, 09:37:07 PM |
|
he stated clearly that his administration will give room for digital development and blockchain is going to be at the center of that and cryptocurrency will be adopted as a secondary currency and if that happen Nigeria will be placed on the right part for economic viability and it citizens will have the freedom to make their financial lives better.
I no dey doubt the credibility of Osibanjo shaa... according to wetin Coyster talk, for Naija, big.difference dey between the head and assistant head. Use Yaradua and Jonathan time know. I dey always talk say politicians go use legalisation of crypto as selling point for this campaign time. But for Osibanjo, the man dey honest for this crypto matter. Even before now him talk say no body know the goose wey carry the gold, say make we accept crypto for Nigeria. Him no support wetin him boss Buhari and CBN do. If him become president, he go give free hands for crypto for sure.