Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 27, 2022, 04:27:59 PM |
|
Abeg make una shook mouth for this matter. How many of una dey use the eNaira? Abi una agree with wetin the 70-years old man(Emefiele) talk? I dey wait to read una comments.
I am yet to use the eNaira, and i am yet to see a reason why i would use it. I have always had the believe that CBDC's in general is just for the purpose of 'competition' between different countries, quite a lot of these countries just do not want to feel 'left behind' and that is why they are launcing CBDC's, some of them do not even understand that it more or less doesn't have too much of a positive impact on their economy, neither is it significantly different from their fiat currencies, they are just religiously following the bandwagon, and sadly Nigeria is also guilty of this. Honestly, i can't see the advantage of the eNaira to Nigeria, a country that has quite a lot of pressing issues that have been left unaddressed, this is none other than a CBDC bandwagon movement and Nigeria decided not to be left behind.
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
June 27, 2022, 09:17:56 PM |
|
I am yet to use the eNaira, and i am yet to see a reason why i would use it. I have always had the believe that CBDC's in general is just for the purpose of 'competition' between different countries, quite a lot of these countries just do not want to feel 'left behind' and that is why they are launcing CBDC's, some of them do not even understand that it more or less doesn't have too much of a positive impact on their economy, neither is it significantly different from their fiat currencies, they are just religiously following the bandwagon, and sadly Nigeria is also guilty of this.
Naija nor just wan cari las na why dem rush go do eNaira. Dem wan enter Guiness Book of World record say na dem be d first African country to get CBDC. Dem forget say as Oyibo talk am, "what is worth doing, is worth doing well". Walahi, their mata don tire me.
|
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 798
Merit: 30
|
|
June 27, 2022, 09:50:14 PM |
|
Abeg make una shook mouth for this matter. How many of una dey use the eNaira? Abi una agree with wetin the 70-years old man(Emefiele) talk? I dey wait to read una comments.
😂😂😂 Na the first day wey I download am I kukuma delete am. E no reach even five minutes for my phone 💔 I never see very useless app like that before. To register sef na big yawa as my name. The interface and user friendly no get level at all 😅 and no surprise if dem talk say dem spend billions of naira to build the app ooo I carry left yansh for 9ja matayas 💔😆
|
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
June 28, 2022, 05:51:27 AM |
|
Honestly, i can't see the advantage of the eNaira to Nigeria, a country that has quite a lot of pressing issues that have been left unaddressed, this is none other than a CBDC bandwagon movement and Nigeria decided not to be left behind.
Actually speaking I agree with this very statement of yours, because frankly speaking, I am sure CBN can't boast of having 10% Nigerians using the so called eNaira our Federal government wasted so much money launching last year, when we have got more pressing issues affecting the country e.g banditary, terrorism poverty and e.t.c.. Because for me, I just pray that the next person who will emmerge as the next president of Nigeria should be someone who has the country at heart and knows the right thing to do at all times
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Gozie51
|
|
June 28, 2022, 02:34:36 PM |
|
Abeg make una shook mouth for this matter. How many of una dey use the eNaira? Abi una agree with wetin the 70-years old man(Emefiele) talk? I dey wait to read una comments.
I been see one video for YouTube wey one priest drop, him dey shout am loudly say one Nigeria na scam. The priest really talk with anger as nonsense dey happen for the country. The people wey dey control the country just dey come out with policies wey dem see for dream or wey them wife and relatives tell dem and them no go even do survey to know how the policy go be, so even when we say we no want am, dem go dey force the tin down our throats. These people na pharoah but God go shame them. People no go use e-naira except dem comot fiat for street and that one no go work.
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
June 28, 2022, 04:36:55 PM |
|
Our Naija FG inside de House of Reps don talk say Dem want make gambling operators dem start to the collect their customers Dem National Identity Number (NIN) before them place their bet.
How una see dis matter? Cos for me oh I just the feel say de reason be say na to try shutdown de high level of minors wey don the involve themselves anyhow inside gambling, especially for betshops dem. But how possible say dis kind tin fit really take place and say betshops go actually do am, based on say Dem fit feel say Dem go lose patronage if Dem start to ask for NIN from customers cos even some adults sef no even get NIN.
Minor betting eh, na somtin 4 d society way no jst fine 4 eye I no go lie u. Lik u go see som of dem dey com d shops to con seat down, say dem day charge phn abi persn give dem prediction 2 go place 4 dem ani na dem dey play am by dem cef! Any1 way e be, e no fine 4 eye nd wen I see som of dis kind tin, I dey react. Dat na d time way I bin stil dey enta dat side shah b4 I gats tel mycef somtin. Bt omo, I no evr fit nd no beliv say, 2 dey orda betshops 2 dey collect NIN go evr work. Bet staff dem way be alaye, na em u go wnt mak I carri my security mata put 4 dere hand, na lie o! I no ft try am! Mean while, I stil feel say, dis pple dey concentrate on watin no be mata 4 we kontry. Mak dem fine how dem ft comot d idea say, na only north go dey rule us or moni way u use run campaign or buy 4orm 4 politics na investment moni way u go gast collect wen u enta office. Dis na mata dem 2 luk into no b bet mata. Bet matta small na. Once u ban am, like say, u no wan see small pikin inside betshop no mata d excuse nd penalty go be 2 close d shop temporarily nd fine d shop, na dem go dey pursue dem. U go deploy security, al dis patrol team dem 2 dey put eye, mata go solve. Ah ah, we knw unda age normally web we see 1 na.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
June 28, 2022, 09:22:42 PM |
|
Our Naija FG inside de House of Reps don talk say Dem want make gambling operators dem start to the collect their customers Dem National Identity Number (NIN) before them place their bet.
This NIN thing don dey turn another thing for naija oo. I sabi say na for security purpose but wetin concern am with NIN. So that one mean say if a teenager fit be able to get NIN, Jim don be able to enter game house to go be play. I think government fit focus in underage gambling as far the gamble dey concern, at least restrict young people from exposing demselves to vices.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
June 29, 2022, 07:55:27 AM |
|
eNaira matta na dead case so no even plan to use am at all, even though them try their best to hinda Youth i know say we go surely find our way out for this we country. I here say many prophecies don come say our 001 no go fit enta there for us, so like this now Youth they try their best to get all it takes our 001 to be there so like this just find your time make your PVC ready before e too late. If for say no be the way Youth they ginger like this now today them for don go stop PVC registration but na weight of people still make them open registrations.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SmartGold01
|
|
June 29, 2022, 08:35:24 AM |
|
i hail oo my country pipo, abeg make una no vex i have been little busy all this days so i never really seat at place to focus on our unit here. i have read lot of updates but no place to start replying so i just say let me throw salute to our country in same blood line.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
uchegod-21
|
|
June 29, 2022, 11:56:21 AM |
|
i hail oo my country pipo, abeg make una no vex i have been little busy all this days so i never really seat at place to focus on our unit here. i have read lot of updates but no place to start replying so i just say let me throw salute to our country in same blood line.
I hail you back brotherly. E no compulsory say you reply all the posts and infact e no compulsory say you go reply any post. Anyone you fit reply, quote it and reply and allow others slide. Like me, plenty matter overtake me for real so I no too regular here but I still dey contribute. For enaira matta eh, our government stingy. Them no wan push the enaira, and sorry to say dem no too get sense. Everything na force force dem wan take achieve it. For sim registration, na for dem use. But their mate for El Salvador been give anybody wey download wallet $30. Why them no fit use this method.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 29, 2022, 04:13:14 PM |
|
Actually speaking I agree with this very statement of yours, because frankly speaking, I am sure CBN can't boast of having 10% Nigerians using the so called eNaira our Federal government wasted so much money launching last year, when we have got more pressing issues affecting the country e.g banditary, terrorism poverty and e.t.c.. Because for me, I just pray that the next person who will emmerge as the next president of Nigeria should be someone who has the country at heart and knows the right thing to do at all times
Exactly, to be honest i do not see any benefit of CBDC's to an underdeveloped or developing country, it is just like creating a 'second' fiat currency, and that is not productive at all. First world countries have less problems than us, at least economically and politically, so in their case i can understand why they would want to be part of the CBDC bandwagon. Well, i have known Nigeria to be a country that places importance on less crucial issues, leaving more pressing matters that ought to be attended to, and that is the scenario yet again. Our matter resemble man wey him house they burn, him begin to dey chase rat up and down; no be 'juju' be that.
|
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
|
June 29, 2022, 06:18:13 PM |
|
I here say many prophecies don come say our 001 no go fit enta there for us, so like this now Youth they try their best to get all it takes our 001 to be there so like this just find your time make your PVC ready before e too late. If for say no be the way Youth they ginger like this now today them for don go stop PVC registration but na weight of people still make them open registrations.
Forget about those prophecies jare.. Prophecy wey na them talk to themselves or the one wey God talk to them? See eeh, as eh stands now, most of these pastors na scam, them dey find who go come there church come donate huge money so that they fit go buy "Range Rover" dey cruise run town, but if they come find out say you no be that type wey dey remit anyhow, they go start to talk rubbish.. most of these people you dey see carry Bible Waka up and down, na hunger cause am. Test them any day and you go see say they go fall hand big time. So the best thing na for us to come out in mass to support our 001 @ Peter Obi. #Because na only beggers dey know person wey stingy#
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Issa56
|
|
June 29, 2022, 08:29:56 PM |
|
E don tey wey I show face for hear to see my people, una weldone, na here be our own side for dis forum, I they great everybody. I come see say we Don they get new people wey they join us for the forum, I they use dis medium welcome everyone, I hope my ogas wey dey hear don show una ways and how to avoid anything wey they against the forum rules and regulations, I they welcome una. I don fully come back, I go dey active now for my community.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
uchegod-21
|
|
June 29, 2022, 10:49:20 PM |
|
Actually speaking I agree with this very statement of yours, because frankly speaking, I am sure CBN can't boast of having 10% Nigerians using the so called eNaira our Federal government wasted so much money launching last year, when we have got more pressing issues affecting the country e.g banditary, terrorism poverty and e.t.c.. Because for me, I just pray that the next person who will emmerge as the next president of Nigeria should be someone who has the country at heart and knows the right thing to do at all times
Exactly, to be honest i do not see any benefit of CBDC's to an underdeveloped or developing country, it is just like creating a 'second' fiat currency, and that is not productive at all. First world countries have less problems than us, at least economically and politically, so in their case i can understand why they would want to be part of the CBDC bandwagon. Well, i have known Nigeria to be a country that places importance on less crucial issues, leaving more pressing matters that ought to be attended to, and that is the scenario yet again. Our matter resemble man wey him house they burn, him begin to dey chase rat up and down; no be 'juju' be that. Me shaa no still see problem with enaira o, na welcome development e be. Other countries don dey get CBDC, so e go beta make we follow put body at once, who knows wetin e go turn tomorrow. Na this feeling of inferiority say we no reach na wetin make oyibo dey ahead of us for everywhere. Make Nigeria join the bandwagon, if e good we take, if e no good we clean mouth comot joor. But my major problem be say make dem no make am compulsory which I know dem no go fit. Make dem make am optional but dem fit put incentives for person wey use enaira, from there the adoption go expand dey go.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
June 30, 2022, 11:16:37 AM |
|
Me shaa no still see problem with enaira o, na welcome development e be. Other countries don dey get CBDC, so e go beta make we follow put body at once, who knows wetin e go turn tomorrow. Na this feeling of inferiority say we no reach na wetin make oyibo dey ahead of us for everywhere. Make Nigeria join the bandwagon, if e good we take, if e no good we clean mouth comot joor.
Mind you that CBDC's aren't a sort of investment, so i really do not understand what you mean by "who knows wetin e go turn tomorrow", like it is going to change form or something, it is still going to be a digital fiat currency 'tomorrow' or any other time for that matter, and that is it, it will still function like the naira, centralized, controlled, created by the CBN, just that it is digital, so what do you want us to expect from it 'tomorrow'. There is no such inferiority complex bro, we are just being factual here, we are developing, that is if we haven't slipped down the ladder to underdeveloped, and we are behind first world countries, it is what it is, and you have to accept that. Maybe if we had used our resources the proper way, and concentrated on more productive things than CBDC's, we prolly won't be this far behind.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
June 30, 2022, 11:51:40 AM |
|
I here say many prophecies don come say our 001 no go fit enta there for us, so like this now Youth they try their best to get all it takes our 001 to be there so like this just find your time make your PVC ready before e too late. If for say no be the way Youth they ginger like this now today them for don go stop PVC registration but na weight of people still make them open registrations.
Forget about those prophecies jare.. Prophecy wey na them talk to themselves or the one wey God talk to them? See eeh, as eh stands now, most of these pastors na scam, them dey find who go come there church come donate huge money so that they fit go buy "Range Rover" dey cruise run town, but if they come find out say you no be that type wey dey remit anyhow, they go start to talk rubbish.. most of these people you dey see carry Bible Waka up and down, na hunger cause am. Test them any day and you go see say they go fall hand big time. So the best thing na for us to come out in mass to support our 001 @ Peter Obi. #Because na only beggers dey know person wey stingy# No be joke me self come reason am the way them they lament on our 001 say him that him this. Like the move wey our 001 don move I never see any presidential aspirants don that kind movement ever since I grow up. If you see am you go know say the man come for something wey go betterment we country and I want make them free am to run as 001 for we country. Just imagine how him make movement go Egypt to know their secret there why them get 24/7 light wey be say we Giant of Africa no fit boast of 4kMegawatt of electricity for since from 1960.. omo matter plenty like this.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Gozie51
|
|
June 30, 2022, 01:55:42 PM |
|
#Because na only beggers dey know person wey stingy#
This one off me. So the one wey women dey talk no follow ? Last last na obedient we don dey see for every corner na po. No be wen result go show we go dey hear another thing, na that one go come cause the main gbege for the area. Truly too all the aspirants know say the guy get something for head but because them see the office as business, dem go do everything to reach them but dis time around, God don take power away from devil. Shey we still hear wetin okonjo iweala pikin talk about Nigeria ba? My mouth shut up for now.
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
June 30, 2022, 09:00:21 PM |
|
I here say many prophecies don come say our 001 no go fit enta there for us, so like this now Youth they try their best to get all it takes our 001 to be there so like this just find your time make your PVC ready before e too late. If for say no be the way Youth they ginger like this now today them for don go stop PVC registration but na weight of people still make them open registrations.
#Because na only beggers dey know person wey stingy# All dis 1 way dem dey prophecy rubbish na 4 dere members way dey giv dem ear. In fact cef, dis pple dey try key into watin dey sup 4 d Nigeria. Dem dey gamble am via say, dem knw say we kontry, na moni dem dey use decide persn way go dey dat 001 seat nd as Obi no dey remit, dem no beliv say e fit enta dere. Na dis analysis dem cari dey get dere revelation nd if we con allow am 2 happy lik dis, e go con sure 4 dem say, dem b beta prophet, gain mor members nd offering. Na so e just b 4 dem, business men way calll dem cef pastors. If Obi now, enta dere chrch go worship or do tanks givin, prophecy go change. Or dem no go jst near d mata bt surely, dem go recognise am. Na so e jst be. Still, I don hear pastor way ready use en moni campaign 4 Obi. E eV dey orda members to go get dere PVC nd mak dem carri am com chrch or dem go worship frm outside. U wonda d kind God en dey serve! Live all does idiots way dere god no dey luk upon d suffering of Nigerians, does one's way wan tak widow penny carri chop yam while dem suffer, stay 4 hunger dey expect change. D change na Obi, make we vote am in! Get ur PVC!
|
|
|
|
Asiska02
|
|
June 30, 2022, 09:15:47 PM |
|
Last last na obedient we don dey see for every corner na po. No be wen result go show we go dey hear another thing, na that one go come cause the main gbege for the area. Truly too all the aspirants know say the guy get something for head but because them see the office as business, dem go do everything to reach them but dis time around, God don take power away from devil.
Na so e dey always be brother, at d end of d day person wey deserve d sit no go win because say dem people wey go vote put money for front and no be so e suppose be. Peter Obi na person wey good for president but as e dey be now d matter no be small thing. Make e no just turn out like Shehu Sani of Kaduna wey get hype for social media and for off media nothing to show for it. I just hope people wey dy show am support for social media go comot vote for am dat day. Shey we still hear wetin okonjo iweala pikin talk about Nigeria ba? My mouth shut up for now.
Wetin d pikin yarn again, make we hear an na
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Gozie51
|
|
June 30, 2022, 09:36:38 PM |
|
Still, I don hear pastor way ready use en moni campaign 4 Obi. E eV dey orda members to go get dere PVC nd mak dem carri am com chrch or dem go worship frm outside. U wonda d kind God en dey serve! Live all does idiots way dere god no dey luk upon d suffering of Nigerians, does one's way wan tak widow penny carri chop yam while dem suffer, stay 4 hunger dey expect change. D change na Obi, make we vote am in!
Get ur PVC!
My broda the country don too show people too much suffery and everybody jus dey try try mak we see say e beta. Sure thing be say we still go get pastors wey go wan climb on dis opportunity to mak pepper. As we dey look to get our PVC, make we still dey shine our eyes on top am. PVC na free but I don dey hear say som inec men don dey ask people for small small pepper to register dem. Naija na really a place wey need repairs in every area.
|
|
|
|
|