Hyphen(-)
|
|
August 04, 2022, 05:05:50 PM |
|
NBC own self don too much. Na so them dey put eye for every content wey dem broadcast, no be only foreign TV stations dem dey worry self but local radio stations. If radio station make any move to talk about government policies wey no good, dem go come after them and if na killing them report, dem go shut dem down. The thing don too much. Na so dem do with twitter , how many we go talk for this government.
E no shock me say NBC they against some talks wey be true from many sources because na weting be their own work be that, them no go want make everybody talk bad about about the government because them they under government which mean say na Government they control them, so them go try they against any news wey they try dig weting government do wey they bad. How much be sae Asuu d even ask for sef? But Buhwri get funds to send give another country to buy cars???
Funds we dey even borrow from China, na wetin Buhari d give Niger Republic
Me self the matter tire me oo, ASUU they strike for more than 5 months now and him as president no take any serious action about the matta, that mean say Nigar repoblic they more important than the Nigerian citizens. Federal Government need to solve this ASUU strike problem.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Agbe
|
|
August 04, 2022, 05:38:48 PM Last edit: August 04, 2022, 08:02:12 PM by Agbe |
|
Our 9ja govment e don talk say, dey wan bring 5G network come we kwantri, Dem talk say, n 4 aviation industry Dem go 1st do am nd see 2 kno hw di network go bi. Dem talk am yestadi we bi 3rd of August, 2022 inside 9ja television commission (NTA) tori hour we bi 9:00pm. Me, I come say I like di tori bcos we dey suffer 4 network well well. Ramitano we get mumu network Remitano with him yeye network. Last week I dey tried 2 send BTC give Person 4rom remitano, di network come dey worry me like tomorrow no dey. Me, I bilive say, di 5G network go good pass 4 di internet gbese dem. U fit check di Ramitano logo here. Na di English bi dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5408698.0
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
August 04, 2022, 06:56:42 PM |
|
Top 15 active users May 20221. Gozie51 [26] 2. uchegod-21 [19] 3. Coyster [18] 4. Adbitco [15] 5. Charles-Tim [14] 6. Davidvictorson [13] 7. Rruchi man [12] 8. igehhh [12] 9. BIT-BENDER [10] 10. Mr.right85 [10] 11. cytpoway121 [10] 12. CryptopreneurBrainboss [8] 13. Hyphen(-) [8] 14. Maestro75 [8] 15. RockBell [8]
Una dey try for keeping dis place warm. Next time make somebody try smuggle my name enta here na, whether I show or not. Haaba 🤪. I salute una doggedness for dis owa local corner. Una too much!
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1442
Merit: 1717
The Naija & Stake Sherrif 📛
|
|
August 04, 2022, 07:23:44 PM |
|
Remitano with him yeye network. Last week I dey tried 2 send BTC give Person 4rom remitano, di network come dey worry me like tomorrow no dey. Me, I bilive say, di 5G network go good pass 4 di internet gbese dem. U fit check di Ramitano logo here. Na di English bi dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5408698.0Please try and reduce the size if your images make person fit and read well, dey always make the text dey bigger than the images. Back to the matter for ground, yes it a welcome development at this age we shouldn't be having network problems, I'm also happy the Elon musk Starlink network will also be launched this year too. You've been here for some time now and you expected you to know how centralized exchanges works, transferring bitcoin from a centralized exchanges is a huge loss, the fees are ridiculously high and fixed. I know that of Remitano is $30 fixed fees for all bitcoin transactions. BTW nobe Remitano get poor network na your data server get poor network. Una dey try for keeping dis place warm. Next time make somebody try smuggle my name enta here na, whether I show or not. Haaba 🤪. I salute una doggedness for dis owa local corner. Una too much!
The day I go see you for that top I go send you $100 BTC. You dey whine us ni
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1596
Merit: 4985
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
August 04, 2022, 08:49:49 PM Last edit: August 04, 2022, 11:54:34 PM by Charles-Tim |
|
Abeg oh if e involves money disclosed am oh as we no dey shame, na hustle we dey.
It is personal stuff . I would have told people here if it is an opportunity to grab. When I was trying to make a transaction from Ramitano website last week, network was very bad and poor, it delayed my transaction. The worst part was, the price of bitcoin was 25k and in the process of struggling with the network and the site I finally sold it at the rate 22k as of yesterday, At first, I thought it was my device so used desktop, it was the same. So I believe the 5G network which is the fastest network as for now will help to solve the problem of the slow and poor network for transactions and connectivity with other users of the internet. With 4G here, I can see 8 to 13 mb/s and 6 to 8 mb/s of download on router and mobile device respectively at night, while the network in the day are not bad either, slower though but not bad at all. I have used all networks before, but I later have no option than to stay with MTN. (I am not marketing MTN but the best that I have used) 5G is not like 4G as it is very expensive to setup, you should have known as it is not yet in Africa. It is costly to setup and can only be in main towns, unlike 4G which even not well developed towns and some villages can access. Your problem is not upgrading to 5G, it is either the areas you are living, or get a better service provider's sim card. Even 3G can provide you the internet connection needed to access exchanges.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Smartvirus
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1130
|
|
August 04, 2022, 09:14:10 PM |
|
Remitano with him yeye network. Last week I dey tried 2 send BTC give Person 4rom remitano, di network come dey worry me like tomorrow no dey. Me, I bilive say, di 5G network go good pass 4 di internet gbese dem. U fit check di Ramitano logo here. Na di English bi dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5408698.0You've been here for some time now and you expected you to know how centralized exchanges works, transferring bitcoin from a centralized exchanges is a huge loss, the fees are ridiculously high and fixed. I know that of Remitano is $30 fixed fees for all bitcoin transactions. BTW nobe Remitano get poor network na your data server get poor network. Na finishing you give this oga so o. I nearly wan laugh for here way I dey so but the truth be say, na lapses to dey send coin from exchange. E dey always high watin no good but the advantage be say, na tip tap delivery. E no go take better 5 minutes cef because, you don pay the lion price. Although, that $30 high o. I think say na like $20 before. Una dey try for keeping dis place warm. Next time make somebody try smuggle my name enta here na, whether I show or not. Haaba 🤪. I salute una doggedness for dis owa local corner. Una too much!
The day I go see you for that top I go send you $100 BTC. You dey whine us ni Person fit spam to chop this money o, lol... Like my person Mpa, I dey wonder when my face go show for there too. Maybe na if them start to consider the top 50 most active members, hehehehehe.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
August 04, 2022, 09:15:52 PM |
|
<snip>
Gozie51 dis wan everybody congratulobia you finish for your last month 1st position you no even comment for the thing, you continue your life, hope say peace day The Merit wey I drop no be for the post wey I give am, na for your first position. Next time, if you carry first again, try acknowledge and express gratitude so that other people fit still appreciate via coolu water. Somebody like oga Mpamaegbu dey beg say make we smuggle him name enter. No worry sir, next month I go put your name for number 1. Adbitco, sorry for the body wey worry you, upon that you still try, you no slide go far. Hope say you don well finish. @CryptopreneurBrainboss, smart manager and the CEO of Brainboss Xchange, I hail you, I don see where you talk say if them give us local board you go dey do btc giveaway. I don record am down boss... 9ja to the moon.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
August 04, 2022, 09:20:17 PM |
|
Nice one Uchegod I must say I really like this one, lots of improvements has been made and I Dey see many people they pick more interest in the thread, now the board don Dey sweet like this I go also use this medium to let others way still never Dey active say make them try, a lot of knowledge but crypto-currency and other wise are being passed here in the best way every 9ja man go understand. I go try come first this month sha lol.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
August 04, 2022, 11:50:29 PM Last edit: August 05, 2022, 12:19:44 AM by Gozie51 |
|
Lol @ uchegod-21 and all of us wey mention me from last page to now plus all of us wey dey read, make una no kill me say I never say anything after the update wey my face show. I no even check or see anything like that when I enta here in the morning. Na this night wey I login in e com be like say my merit count change, I come say make I check , I see uchegod-21 wey no dey bless me, I surprise. As I see am na, na dat one cari me com know wetin dey happen 4 here. Una thank you oo Abeg I appreciate all d comments oo. Me I no even know how possible this one be say na me top the show, my mind no even dey there. How com I con make such gap with 7 post behind the second wey be uchegod-21 with 19 posts. Abeg make our big guys for the thread no go back oo like our boss CryptopreneurBrainboss, Charles-Tim, Mpamaegbu, igehhh etc. Me I still feel say I no suppose top with just 26 posts, make we check na Campaign dun make Gozie51 turn Charles-Tim for this last update hahah. Well e goes well if motivation dey to encourage more activeness for our local board. Make we just wait until we get this board as others go begin jealous based on the kind activities we go dey arrange for the board.
No be lie. Your campaign dey help make our face dey show here and that one go still make us dey show face here even when dat kind package no show again but we believ say oluwa go still dey follow help mak e dey show. It has nothing to do with the Naira crashing it's poor government, The US trade twice of what Nigerians trade on a regular basis yet their dollar keeps appreciating, the best way to improve the Naira is to cut down much importation and do more of exportation.
But for my own side,I believ say refinery wey no dey dis country be major challenge to naira. Abi other countries dey still trade crypto but dem still dey kamkpe.
|
|
|
|
Mpamaegbu
Legendary
Offline
Activity: 2730
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
|
|
August 05, 2022, 12:50:43 AM |
|
The day I go see you for that top I go send you $100 BTC. You dey whine us ni Engineer, na me you dey whine ba? I go do reverse CPA method now – Bottom to Top 😆 No worry sir, next month I go put your name for number 1.
Chai! You wan panic Engineer small like dat oh. Igehhh, you dey hear am now ba. I go knack myself enter here to top chart dis month. @CryptopreneurBrainboss, smart manager and the CEO of Brainboss Xchange, I hail you, I don see where you talk say if them give us local board you go dey do btc giveaway. I don record am down boss... 9ja to the moon.
No doubt dat dude, him na big name oh. Im face show wella. Na small Don you dey see so oh 🧐
|
Before you boast of your material acquisition, take a stroll to a morgue and there you will find those who were once better than you're. Only fools think they've it all. Stay humble 🤔
|
|
|
Wiwo
|
|
August 05, 2022, 06:12:43 AM |
|
Abeg oh if e involves money disclosed am oh as we no dey shame, na hustle we dey.
It is personal stuff . I would have told people here if it is an opportunity to grab. Since after the Bitcoin pizza contest, @Charles-Tim done turn baker him done enrol for baking classes on YouTube, even if you call amm now you go hear say hmmm dey bake cake, I done tell ammm say big men no dey bake but him no wan gree oooo. When I was trying to make a transaction from Ramitano website last week, network was very bad and poor, it delayed my transaction. The worst part was, the price of bitcoin was 25k and in the process of struggling with the network and the site I finally sold it at the rate 22k Baba I done experienced that problem on several occasions on Remitano before and most times, na your network dey cause ammmm, as Charles-Tim said try to use another available network to see which one work best for you, one thing I done notice with network be say every area get their own best performing network, I get all the whole network sims and if any fuck up on one network I quickly swap to another network. For the price of Bitcoin to dropped from 25k to 22k that means it took you a lot of time before carrying out your trade, any ways I believe say even with the 5G LTE we go still dey experience network problem because this na 9ja things no dey work for here the way e dey work for other part of the world so guide yourself with all the alternatives that could aid your faster transaction time to avoid future loses.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
August 05, 2022, 07:27:48 AM |
|
Our 9ja govment e don talk say, dey wan bring 5G network come we kwantri, Dem talk say, n 4 aviation industry Dem go 1st do am nd see 2 kno hw di network go bi. Dem talk am yestadi we bi 3rd of August, 2022 inside 9ja television commission (NTA) tori hour we bi 9:00pm. Me, I come say I like di tori bcos we dey suffer 4 network well well. Ramitano we get mumu network Remitano with him yeye network. Last week I dey tried 2 send BTC give Person 4rom remitano, di network come dey worry me like tomorrow no dey. Me, I bilive say, di 5G network go good pass 4 di internet gbese dem. U fit check di Ramitano logo here. Na di English bi dis https://bitcointalk.org/index.php?topic=5408698.0Omo I never used that site exchange bitcoin or sell any currency. I don dey used to Binance so e better for me pass that site. If network worry you like that and you need am urgent you fit use brainboss service, him dey deliver quick pass ramitano, whether you wan buy sell to our NGN him go deliver so next time click on brainboss profile then you go see am comment how much bitcoin you wan sell and him go reply shaperly. I trust am pass ramitano since I no dey too use am that site.
|
|
|
|
Agbe
|
|
August 05, 2022, 07:59:25 AM |
|
Omo I dey wish say make NLC lock di country. Mostly di financial institutions, the policy we central bank of Nigeria come put e no make sense. Di wey bank dey cut Moni 4 we contri e don too much. Any amount wey pesen go collect, Dem selves go cut 35, 50, 100, 150 take. I tire 4 d mata. Which win big electronic transfer levy #150 again na. Weti dey happened 4 we contri. Like dis now, a blindfolded youth go, go vote 4 APC and PDP again? Di leaders no mean well 4 di pipo attol. Di anger we dey with me, I fit explode am one day. Pesen no fit send #10,000 and withdraw di #10,000 again. If u give pesen 10k na #9900 nai di pesen go collect. So if u dey send money u hav 2 add #300 additional Moni 4 d pesen. Di tin dey pain me 4 bele. But I no no weti I go do 4 now, nai make I still dey calm. Di brain dey hot.
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
August 05, 2022, 08:54:54 AM |
|
Abeg oh if e involves money disclosed am oh as we no dey shame, na hustle we dey.
It is personal stuff . I would have told people here if it is an opportunity to grab. Since after the Bitcoin pizza contest, @Charles-Tim done turn baker him done enrol for baking classes on YouTube, even if you call amm now you go hear say hmmm dey bake cake, I done tell ammm say big men no dey bake but him no wan gree oooo. Dis 1 na real matas abi una jst wan carri senior man catch cruise... my pple 4 d area I hail o. Hw una dey na, abeg o, no be d 1 I go tak buy eba, abi garri or beans na em I dey fine o. Na d type way I fit carri buy ticket come 2027 as nxt yr own don pass me. Abeg o, if una get update way go push persn, mak una drop am mak we move 2geda. Ehhhh na d matas b dat. Evn if na to enta d bakery matas cef, bread don cost 4 we country. If na d way 4ward, na to buy gloves o, lol... I hear say persn dey reject #10m frm Tinubu, hw una see am. Obi dey cause wahala. Abeg, mak e win o.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
August 05, 2022, 09:13:28 AM |
|
Comments/Observations- After some months wey Uchegod-21 don dey top of the table, finally, Gozie51 don dethrone him. Gozie51 been talk say em go climb the top and him doam. Congratulobia to him.
- Uchegod-21 no go too far, e dey for second. But people like Maestro75 slide go down for the table
Gozie51, congratulations. Na Usain Bolt pattern you carry enter last month and come overtake everybody. Na true say I slide go down last month. My people ee no easy for man pikin as cash no gree enter person hand to do regular sub. Person no see road for any campaign. Una sabi how e deh hard to find one for this rank weh I deh so. Na small small I carry enter forum to read up and at the same time manage data. I believe say e go better soon.[/list]
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2072
Merit: 1273
Life's but a walking shadow!
|
|
August 05, 2022, 09:48:54 AM |
|
Baba me I no expect say my name go enter this list for this month, the list always they encourage me though, I go try make we adjust and make our unofficial local thread great and i hope we go get verified and be given local board soon.
Na wetin we all they pray for oh, and na just matter of time sha, wetin go be go be, na my believe be that. Having said that, you dy do well for our local thread, you they active cause i they see your posts here, just that some of us they active pass you , as i jump enter third, i know say some people no go gree me near that position again, them go knock me down this month, lol. Well, what matters most is that we keep this up, and not just posting, but quality post, abeg make we no bring discussions wey no too make sense they talk here, make everything just they go like this, if you get better questions you drop am here, men they on ground, we suppose know the kind discussions wey make sense to talk about here, i greet all of una, chop life and be happy.
|
|
|
|
Mate2237
|
|
August 05, 2022, 12:54:41 PM |
|
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR JULY, 2022. I don carry update of how our waka be for last month come we local thread here. As e dey be, e go show us who steady here pass last month and e go make us to know our effort and decide to increase. I copy the data wey I use for this post for igehhh thread for Meta https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.msg57824603#msg57824603 Top 15 active users May 20221. Gozie51 [26] 2. uchegod-21 [19] 3. Coyster [18] 4. Adbitco [15] 5. Charles-Tim [14] 6. Davidvictorson [13] 7. Rruchi man [12] 8. igehhh [12] 9. BIT-BENDER [10] 10. Mr.right85 [10] 11. cytpoway121 [10] 12. CryptopreneurBrainboss [8] 13. Hyphen(-) [8] 14. Maestro75 [8] 15. RockBell [8]
Comments/Observations- After some months wey Uchegod-21 don dey top of the table, finally, Gozie51 don dethrone him. Gozie51 been talk say em go climb the top and him doam. Congratulobia to him.
- Uchegod-21 no go too far, e dey for second. But people like Maestro75 slide go down for the table
- Star man like Coyster don enter top 3 as BIT-BENDER and igehhh dey drag position for middle
- Big names like Charles-Tim and CryptopreneurBrainboss made the list. Charles-Tim don improve, e be like him don recover him form. Who knows weda him go steady back for number 1 wey be him favorite position
- New names don enter the list wela, like RockBell, Mr.right85 and cytpoway12.
- Congratulobia to everybody wey make the list including Star men like Davidvictorson, Rruchi, Adbitco and hyphen(-). Abeg I wan see all of una for this table next month
Gozie51 abeg comment for this post for your merit. Congrats. Though I am new to the Forum and things like this encourage people to participate in the thread, because they want to take top position. The way I see things in this thread now. There is a very good competition to the top position. Please those who are good in Cryptocurrencies should discuss it here so we the beginners can learn. Thanks
|
|
|
|
Hyphen(-)
|
|
August 05, 2022, 03:43:25 PM |
|
Though I am new to the Forum and things like this encourage people to participate in the thread, because they want to take top position. The way I see things in this thread now. There is a very good competition to the top position. Please those who are good in Cryptocurrencies should discuss it here so we the beginners can learn. Thanks
Yes man, na because of this politics and this election things wey been come up na why cryptocurrency related issues been they back, but I they assure u say any question or issue wey u get related to cryptocurrency and Bitcoin just drop it here our senior men them go help out and we self go try with our little knowledge.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
Gozie51
|
|
August 05, 2022, 05:35:10 PM |
|
Though I am new to the Forum and things like this encourage people to participate in the thread, because they want to take top position. The way I see things in this thread now. There is a very good competition to the top position. Please those who are good in Cryptocurrencies should discuss it here so we the beginners can learn. Thanks
Yes man, na because of this politics and this election things wey been come up na why cryptocurrency related issues been they back, but I they assure u say any question or issue wey u get related to cryptocurrency and Bitcoin just drop it here our senior men them go help out and we self go try with our little knowledge. Besides, Mate2237 my broda I hope say you sabi where you go find begginer and help board. As you dey choke eyes for here dey see as our naija tori dey waka here you go still dey put eyes for there and bring tins you no too catch for dere down here. Apart from that board, if you devout tim to read, the forum go teach you many tins.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
August 05, 2022, 06:48:13 PM |
|
Though I am new to the Forum and things like this encourage people to participate in the thread, because they want to take top position. The way I see things in this thread now. There is a very good competition to the top position. Please those who are good in Cryptocurrencies should discuss it here so we the beginners can learn. Thanks
Yes man, na because of this politics and this election things wey been come up na why cryptocurrency related issues been they back, but I they assure u say any question or issue wey u get related to cryptocurrency and Bitcoin just drop it here our senior men them go help out and we self go try with our little knowledge. Besides, Mate2237 my broda I hope say you sabi where you go find begginer and help board. As you dey choke eyes for here dey see as our naija tori dey waka here you go still dey put eyes for there and bring tins you no too catch for dere down here. Apart from that board, if you devout tim to read, the forum go teach you many tins. Yea, people wey chuck mouth for this talk talk am well. We dey discuss cryptocurrency matas here. But due to the political game wey dey play for 9ja, our attention don drift small. Me self no blame anybody because if say we get local board atleast different place (child board) to discuss politics for dey and e for no dey affect bitcoin discuss. As Gozie51 talk, chuck your eyes enter Beginners and Help you go learn things there and better try use search button ask any question, you go surprise how answer go show.
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | │ | CRYPTO FUTURES | | | | | | | │ | 1,000x LEVERAGE | │ | COMPETITIVE FEES | │ | INSTANT EXECUTION | │ | . TRADE NOW |
|
|
|
|