Adbitco
|
|
July 12, 2022, 04:36:59 PM |
|
The President, Major General Muhammadu Buhari (retd.) on Monday, described his seven years in office as “tough” saying “I am eager to go.” Him say him wan go , afta him don mak contry worst. Just imagine that. I hope say we don hear the info wey buhaha give from his kastina house corridor during the Muslim festival wey him go village go do amidst visitors including Tinubu and many governors wey go see the old man. Them still dey discuss how to win election inside bathroom, chai this people dey carry us play ludo. Instead wey him go even try mak d history of the first Nigerian president wey resign frm office him dey still wait till him tenure go finish. I sure say nigerians go take his resignation as good news but him still want stay till next 10 months. Omo bubu no send anybody o like this him want wait till his tenure is over na wetin make i like away pipo them for resign with the remaining 10 months of his seat but we country no dey like that oo, them go wait till everything empty whether them go still get small chance to loot more before running away. This one vex me badly
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1456
Merit: 1108
Use chips.gg
|
|
July 12, 2022, 10:12:45 PM |
|
Instead wey him go even try mak d history of the first Nigerian president wey resign frm office him dey still wait till him tenure go finish. I sure say nigerians go take his resignation as good news but him still want stay till next 10 months.
E be like you nor know say this talk PMB dey yarn na political talk, if e be say third term dey for naija, e for still wan continue...To hold political position for nigeria na big thing ooo...you go chop money, plus do as you like based on say the system dey bad. Resignation is never an option for most nigerian politicians, e better make dem die holding their political position than let another person, which is just too bad. One good thing i dey happy about na say as nor be Buhari candidate be APC presidential flag bearer, e be like e nor go wan too put body for inside.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
July 12, 2022, 11:59:25 PM Last edit: July 13, 2022, 12:30:31 AM by Davidvictorson |
|
Instead wey him go even try mak d history of the first Nigerian president wey resign frm office him dey still wait till him tenure go finish. I sure say nigerians go take his resignation as good news but him still want stay till next 10 months.
Resign for where? These people go prefer to die there than to resign. God help us. Where him dey eager to go to? Which kind talk be that? Oh I see now why him dey travel anyhow na because say him don tire. When him carri incompetent people full office why him nor go dey eager to go? Wait sef where Isa Pantami dey? People wey dem kidnap for Kaduna train pay 100 million each to commot, I sure dem use phone take communicate, why dem DSS nor fit trace all these people. Nor be Isa Pantami talk say make we link our line. We never hear anything from am since.
|
|
|
|
Mr.right85
|
|
July 13, 2022, 02:33:00 PM |
|
Omo bubu no send anybody o like this him want wait till his tenure is over na wetin make i like away pipo them for resign with the remaining 10 months of his seat but we country no dey like that oo, them go wait till everything empty whether them go still get small chance to loot more before running away. This one vex me badly
Him cef do see am say, d seat no easy to seat down on top nd d kontri too hard to manage, na why we no need anoda sick old man to seat down for dat seat and dey run kontri way dey on d verge of collapse frm sick bed. I beliv in Obi evn if I no see qualification nd If na suffer dem say e wan bring, I don suffer watin I no xpect frm pple I bin hope to bring change so, e no go mak any difference. Obi na d only tin way gud 4 dis we kontri now nd d truth be say, e go eida bring better on a broad scale or e go mak am bad on a broad scale way b say, evn dose way dey seat go feel am. Dat na to say, e go touch evrybodi. How can kontri lik dis 4 Africa go shut down schl 4 6months bcus govmnt nd ASUU no fit agree nd evn d ASUU cef, dem get wahala. Na evry time dem dey do dis tin. Bubu way dey cry touch time so, e no resign o bcus e wan collect en last moni to use settle en children life becus en own down finish nd to use blind EFCC eye. Mak we get our PVC nd carri ourcef com polling unit.
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2184
Merit: 1306
|
|
July 13, 2022, 06:31:45 PM |
|
Instead wey him go even try mak d history of the first Nigerian president wey resign frm office him dey still wait till him tenure go finish. I sure say nigerians go take his resignation as good news but him still want stay till next 10 months.
No mind am bro, it is always very difficult for Nigerians to resign from a position, even when them know say them no they perform well, them go prefer to stay there till them tenure end, them no sabi say the most reasonable thing to do when person no they perform well for him position as public officer na to resign, comot there make another person enter, e fit come be say na that person go come do the job wella. Well, the matter no suppose cause too much wahala for our mind, na only few month remain make the man go rest, even though he will be handing over a Nigeria that has completely degenerated, wetin matter now na make better person succeed am, the person go inherit a terrible country with plenty plenty debts, but with hardwork and determination the person go fit bring Nigeria on track for better things, and the only person wey fit do this in my opinion na Peter Obi.
|
█████████████████████████ ████████▀▀████▀▀█▀▀██████ █████▀████▄▄▄▄██████▀████ ███▀███▄████████▄████▀███ ██▀███████████████████▀██ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██▄███████████████▀▀▄▄███ ███▄███▀████████▀███▄████ █████▄████▀▀▀▀████▄██████ ████████▄▄████▄▄█████████ █████████████████████████ | BitList | | █▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄ | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ . REAL-TIME DATA TRACKING CURATED BY THE COMMUNITY . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄█ | | List #kycfree Websites |
|
|
|
uchegod-21
|
|
July 13, 2022, 08:51:36 PM |
|
Instead wey him go even try mak d history of the first Nigerian president wey resign frm office him dey still wait till him tenure go finish. I sure say nigerians go take his resignation as good news but him still want stay till next 10 months.
Well, the matter no suppose cause too much wahala for our mind, na only few month remain make the man go rest, even though he will be handing over a Nigeria that has completely degenerated, wetin matter now na make better person succeed am, the person go inherit a terrible country with plenty plenty debts, but with hardwork and determination the person go fit bring Nigeria on track for better things, and the only person wey fit do this in my opinion na Peter Obi. Nigerian politicians dey resign? I no know where we get am wrong. But make God try forgive us shaa. For Nigeria our leaders don come humanity for mind use ethnicity, religion and thievery full the mind. No body fit stand up for good. Buhari on him own fit resign, but based on say make power remain for North and remain with Muslims he will not. If he does he would be called a betrayer. Even Tinubu eey dey waka upandan to become president, even if he wins, him go still tire. You no go fit cheat nature .
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1050
Merit: 1356
|
|
July 14, 2022, 10:33:12 AM |
|
Dis wan wey wi dey nyan like dis, make wi dey take our pvcs oooo!!! Weti nijiria government do us 4 #endsars go end 2023. 20023 #endbadgovernment, #enduneployment. 2023 4 Obi
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Maestro75
|
|
July 14, 2022, 11:53:54 AM |
|
Muhammadu Buhari AKA, 'Oga am not aware'. See as the man open mouth like fish weh need water. E clear say for many years now no be this man deh run this country. Nigeria became unsecured and poorer under his regime. Na wetin we go deh remember am for be that.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 14, 2022, 01:51:52 PM |
|
Instead wey him go even try mak d history of the first Nigerian president wey resign frm office him dey still wait till him tenure go finish. I sure say nigerians go take his resignation as good news but him still want stay till next 10 months.
E be like you nor know say this talk PMB dey yarn na political talk, Lol abeg I no dey see buhaha as a politician. He is just someone with interest to become president at all cost like Tinubu, Atiku. Look at people wey want do things for the country for a long time like pat utomi but the system no dey want make real mind, industrious and achievable portfolios wey eyes don see enter there. All these Nigerian past president, how many really go inside formal school, I mean university as a young man with the dexterity of knowing what they want out of life and chasing it, no be one part time school for one place or the other dem dey go and after much there certificate and proof go still dey debatable, some na NDA. But labour party get presidential candidate with defined purpose to where them dey go and living ready for it. Buhaha no be politician at all, he was just zealous and now wey him don spoil tins finish 4 us him mind don com down and him want to go. How can kontri lik dis 4 Africa go shut down schl 4 6months bcus govmnt nd ASUU no fit agree nd evn d ASUU cef, dem get wahala. Na evry time dem dey do dis tin.
My broda mak ASUU hold dem dere. If ASUU no dey stubborn like that, e no go good. Na the small tin wey remain for the youth be that and families wey no too hold like them for up. Dem dey carry deir pikin enter private universities and som dey go abroad go sch and dem want spoil tertiary institutions kpata kpata just like public secondary and primary school no be anything now.
|
|
|
|
Adbitco
|
|
July 14, 2022, 04:14:49 PM |
|
Broda no even reason this man matta because like this i no see anything to write home about him, wetin him come do na to just go borrow money full our head as him wan commot for seat like this i wonder wetin our PO go carry pay those debt wey Bubu don borrow borrow full everywhere, like i dey pitty who wan enter there because for their first year and second year go be to pay debt and if they no fit work anything na still we go also cry say nothing government don do for us. So as we dey vote make we vote wisely and carefully because another heat go burn people for next 4 to 8 years before them open door for us. Make we remove religion, tradition, Ethnicity, political parties. But voting in someone who will change our country for Good. My PVC is resting under my locker waiting for that very day to function effectively.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Charles-Tim
Legendary
Offline
Activity: 1708
Merit: 5187
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
|
July 15, 2022, 12:43:12 PM |
|
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Adbitco
|
|
July 15, 2022, 05:29:01 PM |
|
Absolutely correct, I was also notified via email and with their pop up notification through their app about the sudden change and price increase for transactions. I was very mad at what I saw.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Mate2237
|
|
July 15, 2022, 10:42:22 PM Last edit: July 15, 2022, 11:02:14 PM by Mate2237 |
|
Una welcome mi here? Mai name na Mate2237 I bi Delta boy I bi computer operator.
I don enta dis forum since April bt sth happon we make comot b4. Now I don come back gidigba. Make una welcome 2 de holy ground. I thank all lof una.
|
██████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ██████████████████████ | ██████████████████████████████████████████ LuckyDiamond.io
██████████████████████████████████████████ | █▀ |
| █████▄▄███████▄▄ ███▄█████████████▄ ██████████▀████████ ███████▀█▄░▄█▀███████████ █████████▄█▄███████████▐▌ ███████████████████████▐▌ ███▀▀▀▀██▀▀▀▀██▀▀▀▀██▄▄▐▌ ███░▀█░██░▀█░██░▀█░██████ ███░█░░██░█░░██░█░░██▀▀ ███░░░░██░░░░██░░░░██ █████████████████████ ███████████████████ ██▀███████████████▀ | ▄█ | | | 50% DEPOSIT BONUS | | | 15% RAKEBACK BONUS | | | VIP CLUB | | | PLAY NOW |
|
|
|
uchegod-21
|
|
July 15, 2022, 10:51:18 PM |
|
Una welcome mi here?
Mate, na question be this abi na statement? What if we say we no welcome you, you go run commot? I don enta dis forum since May bt sth happon we make comot b4. Now I don come back gidigba.
Mate, check well, no be May you enter this forum o, na April wey you enter. Make una welcome 2 de holy ground...
Mate, na you dey welcome us here abi na we dey welcome you No mind me, I just wan catch cruise...you are highly welcome, stay cool and enjoy the forum.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mr.right85
|
|
July 15, 2022, 11:00:05 PM |
|
Absolutely correct, I was also notified via email and with their pop up notification through their app about the sudden change and price increase for transactions. I was very mad at what I saw. I knw say e no after 4 evry bodi d same way bt, #50 naira stamp duty no bad shah. E still dey affordable 2 common man bt d wahala go b say, dis pple dem no dey end am 4 dere. Dem go stil cari anode leg com until, pple go fine anode alternativ. Somtims I dey wonda if dem shah dey mak dere moni Well... Una welcome mi here? Mai name na Mate2237 I bi Delta boy I bi computation operator.
I don enta dis forum since May bt sth happon we make comot b4. Now I don come back gidigba. Make una welcome 2 de holy ground. I thank all lof una.
U dey very welcom my my broda. Na home b dis o nd as u don ID urcef so, I sure say, plenty of ur brodas nd sistas dem way dey here don see u. Anywhere way u put head 4 dis forum nd dem see u, dem go kwa knw say, u be our persn nd na so dem go use shw u luv too. Abeg, anytin way u dey do, no break forum rules nd mak u no 4get home. U dey welcome!
|
|
|
|
Adbitco
|
|
July 15, 2022, 11:02:03 PM |
|
Make I just say him reg April but tuama for May na wetin make him no too dry online, so from him talk e be like say na so e carry go but notwithstanding we see you and we carry you gum body. Abeg play cool and play safe here, like this we no dey play street for this forum not even among us self or any other person. So me go tell you sa if you carry those casala for your mind before you come back just remove am from your agenda make you last long here if not then go sweep you sharp sharp. My pipo say "advice no be curse".
Welcome brodaly.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
GiftedMAN
|
|
July 16, 2022, 10:32:30 AM |
|
Una welcome mi here? Mai name na Mate2237 I bi Delta boy I bi computer operator.
I don enta dis forum since April bt sth happon we make comot b4. Now I don come back gidigba. Make una welcome 2 de holy ground. I thank all lof una.
My brother, you are welcome. You do well as you take locate wia your people mount, as you come here now I wam assure you say you no go go back again because the grace wey dey naija people here go begin dey follow you. I go also encourage and advise say make you comot body for anything wey go give you wahala and things wey go make our naija thread here get wahala too abeg no doam at all.
|
| Duelbits | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | TRY OUR UNIQUE GAMES! ◥ DICE ◥ MINES ◥ PLINKO ◥ DUEL POKER ◥ DICE DUELS | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | 10,000x MULTIPLIER | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ | | ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ |
[/tabl
|
|
|
Gozie51
|
|
July 16, 2022, 05:43:27 PM |
|
Like this we no dey play street for this forum not even among us self or any other person. So me go tell you sa if you carry those casala for your mind before you come back just remove am from your agenda make you last long here if not then go sweep you sharp sharp. My pipo say "advice no be curse".
I like this advise die. Yes oo we no dey do street things here for ourselves. No naija guy stuff, we dey keep am pure like family. So make you try keep am like that make you for roll with us men men, e sweet you sweet me, you fall for me I fall for you na so we dey do am. I follow salute you welcome to our body as you begin your journey on the level.
|
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1456
Merit: 1108
Use chips.gg
|
|
July 16, 2022, 06:10:03 PM Last edit: July 16, 2022, 06:36:00 PM by Rruchi man |
|
Who else is closely observing how things play out in the Osun State Gubernatorial Elections wey dem dey run today. From the developments e dey be like say na PDP Candidate (Ademola Adeleke) go win ooo even untop say na APC person (Gboyega Oyetola) wey dey rule still dey contest. Many people believe that this election is going to be a "litmus test", na the word wey dey use be that for the Presidential election wey dey come. How una una see am?
I nor too hear about LP candidate (Lasun Yusuf) for the polls, e be like na only PO get weight for the party. I sincerely hope the general elections don't turn out like this osun state own is playing out where it becomes a real race between PDP and APC alone.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Davidvictorson
|
|
July 16, 2022, 07:55:12 PM |
|
Who else is closely observing how things play out in the Osun State Gubernatorial Elections wey dem dey run today. From the developments e dey be like say na PDP Candidate (Ademola Adeleke) go win ooo even untop say na APC person (Gboyega Oyetola) wey dey rule still dey contest. Many people believe that this election is going to be a "litmus test", na the word wey dey use be that for the Presidential election wey dey come. How una una see am?
I nor too hear about LP candidate (Lasun Yusuf) for the polls, e be like na only PO get weight for the party. I sincerely hope the general elections don't turn out like this osun state own is playing out where it becomes a real race between PDP and APC alone.
Omo, na PDP dey lead laidis laidis so and the thing dey sweet me for belle. I see as EFCC burst enta d state today. Dem be arrest some kind pipo sha on top say dem dey buy votes. One man wey dem catch say the 10k na money wey them give am to go buy water come . As e be now LP candidate nor get mouth like that and for this election. Na people we dey vote nor be d party. For example if somebody like Gov Zulum dey run under APC and Tinubu dey LP, na Zulum I go vote.
|
|
|
|
|