BIT-BENDER
|
|
July 16, 2022, 08:30:47 PM |
|
This must have been news that everyone don hear but that boy wey police killed na really unfair mata. The police are men and women wey suppose they protect their citizens but Wetin we Dey see for their hands they bad, yes I know many go think say the victim na yahoo boy (cyber criminals) but this wasn’t proven so this mata Dey scary for any average to good living Nigeria youth especially when you refuse to give bribe, let’s ask ourselves again is this the country we want for ourselves and our future? Go get Your pvc
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 16, 2022, 10:09:40 PM |

My brother if we begin to count the extra judicial killings for this country, abeg where we go start. Police don kill more people than they don safe, because na so so shoot dem dey do now. Government na to protect lives and properties but them don fail . Anyway for the election matter for osun we go see many more , this one no even surprise me because APC led by buhari don spoil the country finish so people go fit want see another party but the thing be say them for vote Labour party instead of PDP.
|
|
|
|
CryptocurencyKing
|
|
July 16, 2022, 10:11:52 PM |
|
Who else is closely observing how things play out in the Osun State Gubernatorial Elections wey dem dey run today. From the developments e dey be like say na PDP Candidate (Ademola Adeleke) go win ooo even untop say na APC person (Gboyega Oyetola) wey dey rule still dey contest. Many people believe that this election is going to be a "litmus test", na the word wey dey use be that for the Presidential election wey dey come. How una una see am?
I nor too hear about LP candidate (Lasun Yusuf) for the polls, e be like na only PO get weight for the party. I sincerely hope the general elections don't turn out like this osun state own is playing out where it becomes a real race between PDP and APC alone.
Omo, na PDP dey lead laidis laidis so and the thing dey sweet me for belle. I see as EFCC burst enta d state today. Dem be arrest some kind pipo sha on top say dem dey buy votes. One man wey dem catch say the 10k na money wey them give am to go buy water come . As e be now LP candidate nor get mouth like that and for this election. Na people we dey vote nor be d party. For example if somebody like Gov Zulum dey run under APC and Tinubu dey LP, na Zulum I go vote. Wen I coms to does gubernatorial election mata, I no dey reali follow up shah bt no be dere d fight reli dey. Party wey strong 4 ani state go stil com out. I reli wish say, as e b na em u dey talk @Davidvictorson. Unfortunately, our pple no sabi dat one. Na particisan politics dem sabi, were e be say, dem fit dey fine dere bele from. Wher dem feel say, dem fit get leg, wher dere plug dey. Na pple we suppose dey vote nd no be party, party voting na godfatherism leadership b dat. 10k pure water, lol... mak EFCC dey carri dem lik dat. 10k na em persn useless 4-8yrs of en life 4. Na d mentality politicians don mak som of our pple get, 2 dey tink immediate née ahead of future, e cast!
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
uchegod-21
|
|
July 16, 2022, 10:35:57 PM |
|
Who else is closely observing how things play out in the Osun State Gubernatorial Elections wey dem dey run today. From the developments e dey be like say na PDP Candidate (Ademola Adeleke) go win ooo even untop say na APC person (Gboyega Oyetola) wey dey rule still dey contest. Many people believe that this election is going to be a "litmus test", na the word wey dey use be that for the Presidential election wey dey come. How una una see am?
I nor too hear about LP candidate (Lasun Yusuf) for the polls, e be like na only PO get weight for the party. I sincerely hope the general elections don't turn out like this osun state own is playing out where it becomes a real race between PDP and APC alone.
Election for Nigeria don dey monetized, na who him money long pass dey win election now. This na the serious mata wey wey need to understand and have peace. Starting from primaries of delegates to main election na money mata e be. Adeleke prepare well unto money things, even him Davido put body wella. Me I even see Adeleke son for video dey brag say him prepare come, say as him dey yarn $50k dos dey him pocket. So the people collected money from both and then they were tired of Jagaban dominance. Na em make the election dey tough
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1568
Merit: 1822
Stake Sherrif 🌠
|
|
July 16, 2022, 11:27:25 PM |
|
Who else is closely observing how things play out in the Osun State Gubernatorial Elections wey dem dey run today. From the developments e dey be like say na PDP Candidate (Ademola Adeleke) go win ooo even untop say na APC person (Gboyega Oyetola) wey dey rule still dey contest. Many people believe that this election is going to be a "litmus test", na the word wey dey use be that for the Presidential election wey dey come. How una una see am?
I nor too hear about LP candidate (Lasun Yusuf) for the polls, e be like na only PO get weight for the party. I sincerely hope the general elections don't turn out like this osun state own is playing out where it becomes a real race between PDP and APC alone.
It's going to be difficult, they're still counting votes, and don't forget Adeleke won the same man in the previous election but was disqualified a few days before swearing in due to Waec wahala. Because the man did not pass the Waec, the APC candidate who finished second was declared the winner. I anticipated a 50-50 vote split. Tinubu's presidential ambitions are contingent on the number of states controlled by APC governors. The APC currently controls 22 of the 36 states, eight more than the PDP. Tinunbu stated that he would take all of the South East and West so let see how the Osun State own would turn out. With what happened today, LP had no structure and would struggle to win any state. The same will be to Peter Obi. Unfortunately, he came through the weakest party with no structure. Without a doubt, the race is between Tinubu and Atiku.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 1311
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 17, 2022, 04:22:29 AM |
|
With what happened today, LP had no structure and would struggle to win any state. The same will be to Peter Obi. Unfortunately, he came through the weakest party with no structure. Without a doubt, the race is between Tinubu and Atiku.
Labour Party isn't a popular party obviously, and the only reason why they are all over the news lately is because of their 'popular' presidential candidate Peter Obi, and not because of any gubernatorial candidate, thus your analysis of using the Osun gubernatorial election to predict next year's presidential election holds no water at all. Having said that, i thought we are done with all this talk of "structure" and "elections aren't won online", or whatever bullshit Atiku and Tinubu supporters call it. Well whatever you guys mean by structure in this context, and if you guys claim PDP and APC have this 'coveted' structure, then we do not want anymore of it, it is a "structure" that has taken Nigeria to the precipice. Next year let the structure be the individual and not the party, and that is what is going to happen. The race is between Obi, Tinubu and Atiku.
|
|
|
|
Maestro75
|
|
July 17, 2022, 06:08:27 AM |
|
Well whatever you guys mean by structure in this context, and if you guys claim PDP and APC have this 'coveted' structure, then we do not want anymore of it, it is a "structure" that has taken Nigeria to the precipice. Next year let the structure be the individual and not the party, and that is what is going to happen. The race is between Obi, Tinubu and Atiku.
Oo, this brother just deh scatter my head with his points on this election thing. You deh on point. Na you sabi how to view this thing and respond to BatCornists. The way they scream structure structure e go be like say any special thing deh there weh no be to go and share money. E shock me when youths weh see how endsars take go and wetin the same sick Bat weh them deh support now take play for the matter. Nigeria youths and long throat for money worse pass our thief thief politicians.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
July 17, 2022, 10:30:32 AM |
|
The race is between Obi, Tinubu and Atiku.
Yes na person this time and not party for the presidential election. Structure, party or wetin else dem call am no go pass through this time. Na dat structure wey dey make dem still dey share our money among themselves in the cable or structure wey dem call am. For me oo O dey see say na process wey dey blow come wey go change the corrupt way wey things dey happen for the country. Peter Obi na another generational change wey the system want try, we don dey try am come from MkO time wey major stake holders no support but masses want him, endsars nko? It will finally happen this time.
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1568
Merit: 1822
Stake Sherrif 🌠
|
|
July 17, 2022, 11:31:45 AM |
|
With what happened today, LP had no structure and would struggle to win any state. The same will be to Peter Obi. Unfortunately, he came through the weakest party with no structure. Without a doubt, the race is between Tinubu and Atiku.
Labour Party isn't a popular party obviously, and the only reason why they are all over the news lately is because of their 'popular' presidential candidate Peter Obi, and not because of any gubernatorial candidate, thus your analysis of using the Osun gubernatorial election to predict next year's presidential election holds no water at all. Having said that, i thought we are done with all this talk of "structure" and "elections aren't won online", or whatever bullshit Atiku and Tinubu supporters call it. Well whatever you guys mean by structure in this context, and if you guys claim PDP and APC have this 'coveted' structure, then we do not want anymore of it, it is a "structure" that has taken Nigeria to the precipice. Next year let the structure be the individual and not the party, and that is what is going to happen. The race is between Obi, Tinubu and Atiku. Not sure you know how elections works! This is not how APC were able to take power from PDP, they merged 3 parties into one famous one from the North (CPC), the structure was so strong that we started having PDP governors defecting to APC before the general election and that was how APC were able to defeat PDP, the case of LP is different, No Governor, No senators, No reps so how do you get votes? If this just concluded Osun State election no teach LP what is yet to come then they must be joking. Every state will be between PDP and APC, In Nigeria popularity don't win you an election, we saw how several celebrities fails to win as little as Reps positions in the last election. Peter Obi is a better choice but went to the weakest party in Nigeria. SDP and APGA has more structure than LP. He made the wrong choice of party. I'm just pointing out facts.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
Adbitco
|
|
July 17, 2022, 11:36:17 AM |
|
The race is between Obi, Tinubu and Atiku.
Yes na person this time and not party for the presidential election. Structure, party or wetin else dem call am no go pass through this time. Na dat structure wey dey make dem still dey share our money among themselves in the cable or structure wey dem call am. For me oo O dey see say na process wey dey blow come wey go change the corrupt way wey things dey happen for the country. Peter Obi na another generational change wey the system want try, we don dey try am come from MkO time wey major stake holders no support but masses want him, endsars nko? It will finally happen this time. Brodaly that endsars protests don really open boys eyes oo, like this I know say them go eyes 👀 up now because we no go follow party again but credibility and capability. Come 2023 we shall see what will happen but I know those two parties via APC, PDP they will try their best to make sure we don't have a peaceful election but our Maker will intervene.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 1311
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 17, 2022, 12:42:38 PM |
|
Not sure you know how elections works! This is not how APC were able to take power from PDP, they merged 3 parties into one famous one from the North (CPC), the structure was so strong that we started having PDP governors defecting to APC before the general election and that was how APC were able to defeat PDP, the case of LP is different, No Governor, No senators, No reps so how do you get votes? If this just concluded Osun State election no teach LP what is yet to come then they must be joking.
I perfectly know how elections work, and i also know of the little history you are talking about to help your points, but should i reiterate, they still hold no water, not even a drop. In a representative government it is the people who choose their leaders through elections, and not governors or rather incumbent officials, you get votes from the people (electorates), if you can convince the people to vote for you, then what do you need governors and the rest of them for. Nigeria is more of a frustrated nation already, one that is yearning for change, 2023 isn't about a particular party, it is about the individuals contesting in a particular party. Every state will be between PDP and APC, In Nigeria popularity don't win you an election, we saw how several celebrities fails to win as little as Reps positions in the last election. Peter Obi is a better choice but went to the weakest party in Nigeria. SDP and APGA has more structure than LP. He made the wrong choice of party. I'm just pointing out facts.
Aren't Atiku and Tinubu supporters tired of this boring lectures on elections, it suddenly seems like you all are political scientists, please give us a break with the "structure", "elections are not won online", and other bullshits you guys have inundated us with for months on end, the only fact i know of is that Peter Obi is obviously a popular candidate amongst the people, and you are wrong, popularity/awareness sensitization wins elections, and Obi is a strong candidate for 2023. How can you even compare Obi contesting an election with celebrities that have previously failed to win a contested position; you guys forget Peter Obi is a former governor, one with an impeccable track record of success, he is not just popular for nothing, he is popular for his success as an erstwhile governor. P.S. maybe if everyone focused on giving us reasons why we should vote for their preferred candidate, rather than constantly attack Obi, then it will make sense, but No! Every supporter of Atiku and Tinubu are now so ingenious on elections that they know Obi can't win.
|
|
|
|
RockBell
|
|
July 17, 2022, 03:22:21 PM |
|
With what happened today, LP had no structure and would struggle to win any state. The same will be to Peter Obi. Unfortunately, he came through the weakest party with no structure. Without a doubt, the race is between Tinubu and Atiku.
Labour Party isn't a popular party obviously, and the only reason why they are all over the news lately is because of their 'popular' presidential candidate Peter Obi, and not because of any gubernatorial candidate, thus your analysis of using the Osun gubernatorial election to predict next year's presidential election holds no water at all. Having said that, i thought we are done with all this talk of "structure" and "elections aren't won online", or whatever bullshit Atiku and Tinubu supporters call it. Well whatever you guys mean by structure in this context, and if you guys claim PDP and APC have this 'coveted' structure, then we do not want anymore of it, it is a "structure" that has taken Nigeria to the precipice. Next year let the structure be the individual and not the party, and that is what is going to happen. The race is between Obi, Tinubu and Atiku. True talk on less we take our minds from all this party matter I think Nigeria needs to be rebranded by voting our choice not because of party , any small thing them go say ruling party is time things change , let it be that if you don’t perform we vote you out.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Gozie51
|
|
July 17, 2022, 04:08:25 PM |
|
Not sure you know how elections works! This is not how APC were able to take power from PDP, they merged 3 parties into one famous one from the North (CPC), the structure was so strong that we started having PDP governors defecting to APC before the general election and that was how APC were able to defeat PDP, the case of LP is different, No Governor, No senators, No reps so how do you get votes? If this just concluded Osun State election no teach LP what is yet to come then they must be joking.
My bro igehhh this whole presidential election go dey different from those ways of the past, if you no dey smell am , me I dey smell am and e no dey smell like fried rice but e dey smell peter Obi. The youth don really wake up on national issue and na national development and management go curb many things wey dey go wrong for state. E get proverb wey say "when pikin dey cry and dey point one particular place, if him mama no dey dere, him father go dey dere". I still dey point the direction of endsars except we no dey dis contry den we go remember say a movement from the youth is already on. Wait make campaign start properly for August then we go see where the pendulum dey already swing to. We go see say many celebrity activist go begin arrange and gather youths for Peter Obi for rallies, shows, arenas , communities etc like e happen for endsars. We know say endsars no get structure and e happen across the country. A movement is on already. I watch one show from YouTube wey happen for Abuja dem begin turn am to campaign for Peter Obi, na so e go happen except youths no get enough PVC. This na why we need more PVC for our hand.
|
|
|
|
Igebotz
Moderator
Legendary
Offline
Activity: 1568
Merit: 1822
Stake Sherrif 🌠
|
|
July 17, 2022, 05:26:53 PM |
|
Every state will be between PDP and APC, In Nigeria popularity don't win you an election, we saw how several celebrities fails to win as little as Reps positions in the last election. Peter Obi is a better choice but went to the weakest party in Nigeria. SDP and APGA has more structure than LP. He made the wrong choice of party. I'm just pointing out facts.
Aren't Atiku and Tinubu supporters tired of this boring lectures on elections, it suddenly seems like you all are political scientists, please give us a break with the "structure", "elections are not won online", and other bullshits you guys have inundated us with for months on end, the only fact i know of is that Peter Obi is obviously a popular candidate amongst the people, and you are wrong, popularity/awareness sensitization wins elections, and Obi is a strong candidate for 2023. How can you even compare Obi contesting an election with celebrities that have previously failed to win a contested position; you guys forget Peter Obi is a former governor, one with an impeccable track record of success, he is not just popular for nothing, he is popular for his success as an erstwhile governor. P.S. maybe if everyone focused on giving us reasons why we should vote for their preferred candidate, rather than constantly attack Obi, then it will make sense, but No! Every supporter of Atiku and Tinubu are now so ingenious on elections that they know Obi can't win. You are getting it all wrong! I was just stating the obvious fact, it's not a propaganda, it's been that way for a long time now, I didn't cook up stories just because I'm against a certain candidate! You got it wrong, I'm saying it might not happen next year does not mean it won't happen in the future. My message is that if PO should lose 2023 election he shouldn't give up, it took PMB 16 years to dethrone a sitting government, PO might not take the same road but I'm saying it won't be easy as we thought. Not sure you know how elections works! This is not how APC were able to take power from PDP, they merged 3 parties into one famous one from the North (CPC), the structure was so strong that we started having PDP governors defecting to APC before the general election and that was how APC were able to defeat PDP, the case of LP is different, No Governor, No senators, No reps so how do you get votes? If this just concluded Osun State election no teach LP what is yet to come then they must be joking.
A movement is on already. I watch one show from YouTube wey happen for Abuja dem begin turn am to campaign for Peter Obi, na so e go happen except youths no get enough PVC. This na why we need more PVC for our hand. You made some valid points but my answer above still suits your comment. Everyone should vote their choice, not need attacking people online to prove a point.
|
|
|
|
..stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
[center][table][tr][td][url=https://stake.com/?c=Igebotz][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td] [td][/td][td][/td] [td][size=2pt][tt] [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄ [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▄████▄[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]██████[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██ ██ ██████████[/color] ██[/glow] [color=#ed5564]▀██▀[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██ ██ ██████ ██ ██ ██[/color] ██[/glow] [color=#ccc]██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████ ██ █████ ███ ██████ ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color] [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████ ███ ████ ███
|
|
|
cytpoway121
Member
Offline
Activity: 1540
Merit: 68
|
|
July 17, 2022, 05:48:07 PM |
|
Election for Nigeria don dey monetized, na who him money long pass dey win election now. This na the serious mata wey wey need to understand and have peace. Starting from primaries of delegates to main election na money mata e be. Adeleke prepare well unto money things, even him Davido put body wella. Me I even see Adeleke son for video dey brag say him prepare come, say as him dey yarn $50k dos dey him pocket. So the people collected money from both and then they were tired of Jagaban dominance. Na em make the election dey tough
With the Bvas abi wetin they call am, it is more difficult to rig election now. Na why ah de hail the citizens for election yesterday. as long as una make sure inec officials upload the results to the central server before dem comot una polling unit, e go hard to change or edit or manipulate. and na one reason why ballot snatching reduce and vote buying increased. E still shock me say that amount of people go vote apc despite the sufferness weh aregbe and oyetola (both apc) show them for 10 years. With bubu body language suggesting i don't care (like he does to citizens), it is a good time to vote out the bad eggs. Sibe sibe, don't forget to verify your voters card registration and also, transfer your polling unit if need be.
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2212
Merit: 1311
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
July 17, 2022, 05:56:40 PM |
|
Everyone should vote their choice, not need attacking people online to prove a point.
You are correct on this bro. Every Nigerian is of course entitled to campaign and vote for the candidate of their choice. I am not a supporter of attacking opposition supporters, but many of the people who attack opposition supporters online do it out of frustration and anger, their ire is that, how can a Nigerian after all we have been through support either Tinubu or Atiku, people that have a track record of corruption, a 'structure' of rigging, impoverishing the masses and embezzlement, as well as many other negatives, when there is a candidate vying for the same position who has a track record of success when he previously held a public position and deserves to be given a chance on a larger scale (as president), i can understand their anger, and in as much as i think some of the talks of online attacks are basically blown out of proportion, i am not in support of any of it. Let us all just support our candidates, no need of us arguing over it bro.
|
|
|
|
BIT-BENDER
|
|
July 17, 2022, 08:00:38 PM |
|
I was listening to the former emir of Kano speak, Don jazzy post am for him instagram if we Dey free make we check am, him talk a lot sense about Wetin Dey go on for this country, first I believe say the first line of action na to get our pvc but Wetin Dey baffle me be say after what this country has been through we still get mind Dey canvas wrongly, it’s actually very sad, that the obvious truth is being ignore by some Nigerian even at this point the youth and many others has woken up. An aspirant vividly said that they should recruit Nigerians into the military and feed them cassava and we can still give our support to him, there is only one man in this presidential race with Vision and for some reason some people feel he isn’t the one, I am glad what every becomes the out come na we all go take am.
|
|
|
|
Cryptodebjoe
Member
Offline
Activity: 104
Merit: 10
Steady grinding
|
|
July 18, 2022, 02:27:55 PM |
|
One of the biggest mistakes we nigerians are making is that we think that structures are only applicable to election polling units and electoral process but thats not true. even if the youths move and votes PO the senate and house of reps are the internal organic structures that is the key to a successful tenure, PO will likely spend the first four years trying to lobby the already existing political structure APC and PDP in the senate to pass his bills and the masses will then begin to complain that he is not delivering on time. this is why many elite prefer the already established existing structure. even obama quietely followed same route to the top... my problem with obidients is that they think he will salvage nigeria.... NO he will only do his part even if it was Tinubu he will do his part ... even Abraham lincoln with all he did na person been get mind go assasinate am... i beg make we lower our expectations and vote for the best.. emilokan
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1078
Merit: 1359
|
|
July 18, 2022, 03:45:59 PM |
|
I really like what happened at Osun State. The people were tired with the APC in the state so they massively voted for Adeleke. And Adeleke won the election. I am not voting for party but candidate. Now there is a question I want 2 ask. Who contest in election? Is it the party or candidate?
For me it is the party not candidate what of you?
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1112
Use chips.gg
|
|
July 18, 2022, 05:43:41 PM |
|
Who contest in election? Is it the party or candidate?
It is the duty of the party to provide a suitable candidate so they ensure victory for the party, so the candidate is more important than the party, no plenty talk. Nor be because PDP na better party nai make dem win, na because say people like the candidate and unfortunately na PDP be the party e dey under. But still, the importance of running under a strong party cannot be overstated. I dey happy say INEC nor do mago mago for this one. We get small hope say our vote fit count for general elections.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
|