Instead of getting discouraged we can think of a compromise, I can give Nigerians LB about 150-200 merits per month, which means about 100 extra sMerit, just make a weekly list, PM me with it or through that thread and I'll look into it.
Una good morning, I bring better goodnews for una dis morning as one of the merit source for the forum dun reason our mata and decide to assist the Nigeria board with weekly merits. Normally I suppose run this thing through PM but to make the mata as transparent as possible to avoid people feeling left out I dun bring am come public so everybody fit dey see as e dey go.
Weekly (Sunday/Mondays) no specific time I go dey drop about 15-20 links to quality posts wey I come across for the local board (for the week) wey make sense to merit. I go drop the link here and hugeblack go review am and any of dem wey him see say make sense him go merit am. With this the least 50 merits fit dey enta the board weekly from am, so abeg to increase your chances of been selected, try improve your write ups and make better quality dey inside wey be say foreigner go fit understand wetin you dey write (both pidgin and English write ups will all be considered).
If I miss your write up this week no mean say e no make sense and no need sending me PM because next week or anytime wey I see am I go include am for that week review list. Abeg no try PM dey beg because I wan run dis thing as fairly as possible (infact consider any link wey I drop here as wetin I go merit when I get spare smerits) and any links wey you send me directly will be ignored. There's no rank discrimination as all ranks irrespective of the merits wey you dun get will be considered. Na quality wey dey try reward here not charity.
So without any further talk talk, here are the list for this week;
Also you fit try your luck here with 10 of your quality posts monthly for him to dey review.
I have seen more members complaining about LBs merit distribution and more requests are coming for merit sources so this thread will be to help LB members who are not getting enough Merits.
Ps: There's no need commenting on this thread, this is strictly for review so if you see this thread open don't comment or you get an ignored reward from me but if you have suggestions, write me directly.